Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.39.0-wmf.25
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Gajet
Gajet tok abaut am
Gajet definishon
Gajet definishon tok abaut am
Tobi Amusan
0
865
15095
14181
2022-08-17T17:06:55Z
Samliverj
19
wikitext
text/x-wiki
'''Oluwatobilola Ayomide "Tobi" Amusan'''(bon 23 April 1997) na naija field an Trak athletes wey Sabi ron 100 mitas race an also komplit as a sprinta. Na shi win 2022 world athletics shampionship for 200 mitas hurdles, Shi set new
world rekod of 12.12 sekons for semifinal, Shi kon leta du 12.06 sekons for final wey kon mek am win gold medal. Shi bi di 2018 ''commonwealth'' an 2018 afrika shampion an also two-time Afrika gems shampion for di event. Shi win di "Diamond League" Trofi in Zurich for 2021 in Di 2021 100 mitas hurdles.
==Karier==
Na for smol Amusan Don dey ron. Shi win silver
Medal for 2013 Afrika youth shampionship in warri. Shi also win a gold medal in di 100 metas hurdles for 2015 Afrika Junior Athletes Shampionship in Addis Ababa. For 2015, wen shi dey mek ha all Afrika gems debut wen shi bi 18 years old, Shi win di gold medal for 100 metas hurdles.
o47ac7mltw1ht89p51r1mcjbg31vdyx
Zack orji
0
921
15096
14924
2022-08-17T22:17:13Z
1234qwer1234qwer4
35
...
wikitext
text/x-wiki
Zachee Ama orji dem bon am for Libreville, Gabon for 1960. Na Naija aktor daireckor,produsa an fimmaker. Orji na graduate of University of Nigeria Nsukka. E grow op for Cameroon,Benin an Togo. E sabi boat English an French too wel wel e fest muvi wey e akt na unforgiven sin for 1991. For one intaveiw wey e get wit Bollywood post Orji tok hau e tek get du leadin rol for du muvi witaut audishonin. Sins den Orji don dey akt for difrent muvi dem an e don dey akt for difrent muvi dem an e don bi Nollywood legend. E marri one wumam wey ha nem na Ngozi Orji an dem get 3 pikin dem an na Naija dem dey stey. Zack fest fest fim wey e dairekt na di WEB for 2000 an e fishor imself an Ghanian aktress Kalsoume sinare. Du muvi win best kolaborativ fim for di Ghana awods of 2001.
==Fims Wé I Akt==
Women's Cot
Big Town[3]
Nneka the Pretty Serpent[3]
Sweet Face[3]
Our Jesus Story
Asimo
Lost Hope
Love Castle
1jqjyawk0xgl8mlyjtcklvlkydybxpe
Yuza:Koavf
2
933
15094
2022-08-17T14:45:37Z
Koavf
126
Created page with "{{#babel:pcm-0|en|es-2|de-1|pt-1}} [https://en.wikipedia.org/wiki/User:Koavf !!!!]"
wikitext
text/x-wiki
{{#babel:pcm-0|en|es-2|de-1|pt-1}}
[https://en.wikipedia.org/wiki/User:Koavf !!!!]
bpkt2zxre2cardtx4egklrorn7aqt23