Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.8
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Abdulafees Abdulsalam
0
3412
35061
2026-06-26T14:43:26Z
Joshuacode
3800
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1338802175|Abdulafees Abdulsalam]]"
35061
wikitext
text/x-wiki
'''Abdulafees Abdulsalam''' (Dem bon am 13 April 1984) Nah Naija futbola, nah ataka im bi.
Abdulafees don pley for dem Naija, Benin,China Klobs.
2014 dem kari am go Perak FA fo 2014 Malaysia Super League (April).<ref>{{Cite web |date=11 April 2014 |title=Abdulafees senjata baru Perak |url=http://www.hmetro.com.my/articles/Purovic_AbdulafeessenjatabaruPerak/Article/ |access-date=11 April 2014 |publisher=hmetro.com.my}}</ref><ref>{{Cite web |date=11 April 2014 |title=Perak Unveil Two New Import Players |url=http://devel.malaysiandigest.com/sports/496764-perak-unveil-two-new-import-players.html |url-status=usurped |archive-url=https://web.archive.org/web/20140415092853/http://devel.malaysiandigest.com/sports/496764-perak-unveil-two-new-import-players.html |archive-date=15 April 2014 |access-date=11 April 2014 |publisher=malaysiandigest.com}}</ref>
E deh wit dem Naija under 17 pleya, e deh bol wel wel wey make am kolet gold medal for Seychelles.
== Im Onos ==
=== Klob ===
; Al-Hidd
* Bahraini King's Cup: 2015
* Bahraini FA Cup: 2014–15
; Magwe
* General Aung San Shield: 2017
=== Im pasona one ===
* [[Qatar Second Division]] Top Scorer: 2011–12 (with Al-Shamal)
* Bahraini Premier League Top Scorer: 2012–13 (with Al-Hidd)
* Malaysia Super League "Player of the Month": May 2014
=== Klob ===
For Qatar 2nd Division League nah im skor pass - 2011
For Qatar 2nd Division FA Cup nah im skor pass - 2011
For Sheikh Jasim Cup, Qatar, nah im skor pass - 2011
For Bahrain Premier League, nah Im bi second pesin wey skor pass - 2010
For China Premier League, nah im bi di third pesin wey skor pass - 2009
For Malaysia Premier League, nah im bi second pesin wey skor pass - 2006–2007
MVP - Shahzan Muda FC 2005–2006
Malaysia Premier League 2nd Top Scorer and Shahzan Muda FC Top Scorer- 2005–2006
E kolet ono go Premier League - 2005
League Champion: Shahzan Muda FC - Malaysia Premier II (Promoted to Div1).2004-2005
League Champion: Mogart 90 FC - Benin Republic Div. 1 - 2003–2004
League 2nd Finish: Nitel FC, Nigeria Pro Div. 1 League - 2002–2003
Champion of Africa: U-17 Nation Cup - 20
== Were dem gada di tori ==
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1984]]
[[Katigori:Pages with unreviewed translations]]
h9gq7qtjpc6uf7scum6632uv45kdd3g