Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.8
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Afang soup
0
100
35071
34116
2026-06-28T11:45:26Z
Odunayo Kareemat Buliaminu
3802
Corrections
35071
wikitext
text/x-wiki
'''Afang soup''' na vegetable soup wey come from di Efik pipu of di Efik kingdom for [[Cross River State]] and di Ibibio pipu of Akwa Ibom for South for Naijiria. E popular among Nigerians an som parts of Africa. E dey popular among di Ibibio an Anang pipu of Akwa Ibom and Cross river wey don mek dis soup part of día cultural identity. Dem dey serve am for house and for ceremonies laik wedding, burials, festivals mostly for di southern part of Nigeria. Di soup get nutrient wel well an di money wey dem dey use cook am depend on wetin di famili need..
Di ingredients wey dem dey use cook afang soup na: meat, fish, palm oil, crayfish, pepper, shaki, water leaf, okazi leaf, onions, periwinkle salt an oda seasoning dem.
[[Katigori:Kolsho]]
j9dc3oyalw71sbukhyvc5heacxxzeym
Eresoyen
0
3413
35062
2026-06-27T12:09:12Z
Vanderwaalforces
1127
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1360428898|Eresoyen]]"
35062
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Eresoyen''', we dem de spell '''Eresonyen''' too, na di 29th {{lang|bin|[[Oba of Benin|Oba]]}} (king) fo [[Kingdom of Benin|Benin Kindom]] we rule fo di 18th senturi, around {{circa|1735|1750}}.{{efn|Benin Kindom no de again as govament body, but di [[Oba of Benin]] still de rule tribal kindom and e de advise di govament fo [[Benin City]], Nigeria.{{sfn|Parks|2023}}}} E na di fes son of {{lang|bin|Oba}} [[Akenzua I]], and e tek di throne after im papa. Pipul sabi Eresoyen-im rule bikos e make {{lang|bin|[[Oba of Benin|Oba]]}} pawa strong again afta time we pawa don skata go many side. Dis wan show as {{lang|bin|[[Oba of Benin|Oba]]}} pawa fo land kom back, and di Oba join [[Atlantic slave trade|Atlanik trade]] direkt. Tradishon we pipul de tell from mouth link im rule wit plenty cowrie shell-dem we dem use as moni, and wit di art we e sopot, like e bild {{lang|bin|Owigho}} ("Haus fo Moni") and e sopot pipul we de cast brass. Eresoyen too change some ritual: e use {{lang|bin|Ododua}} masquerade tek replace {{lang|bin|Ovia}} masquerade; e chenge di way marriage fo royal family de happen, and e create new tyto-dem fo [[Royal court|Oba im kot]]. E die {{circa|1750|}}, and im son Ogiomo tek im place. Pipul later know Ogiomo as {{lang|bin|Oba}} [[Akengbuda]].
== Im early life and how e tek throne ==
Eresoyen na di fes son of {{lang|bin|Oba}} [[Akenzua I]], and e kom get di throne around 1735.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}{{sfn|McNiven|Thompson|Fitzpatrick|2026|p=PT118}} Im mama name na Ede.{{sfn|Kaplan|1993|p=62}} E tek di throne after im papa don make im pawa hold strong and mek tins dey calm again afta quarrel and fight bin dey among pipul.{{sfn|Egharevba|1968|p=39}}{{sfn|Ben-Amos|1995|p=49}} E enter political setting we di rule say na fes son go tek throne don kom back, and chief dem pawa don reduce.{{sfn|Ben-Amos|1995|p=49}}
== Im rule ==
Benin tradishon tok sey Eresoyen im rule na big change fo how {{lang|bin|Oba}} pawa tek kom back after chief dem bin don dominate politics and trade.{{sfn|Ogundiran|2020|p=298}} After {{lang|bin|Oba}} pawa weak after {{lang|bin|Oba}} [[Ehengbuda]], local chief-dem bin de kontrol trade fo coast, but Eresoyen turn dat wan arand.{{sfn|Ogundiran|2020|p=298}} Pipul link im rule wit {{lang|bin|Oba}} influence we kom back, di land we dey under Benin we grow, and trade direkt wit Yuropian pipul.{{sfn|Ogundiran|2020|p=298}}
During im rule, [[Agbor]] rise agenst Benin. Eresoyen send {{lang|bin|Ezomo}} Ehennua{{efn|{{lang|bin|Ezomo}} na di second-in-command fo Benin warriors; na {{lang|bin|Iyase}} be di commander we dey before am.{{sfn|Egharevba|1968|p=80}}}} make e go stop di rebellion. Dem catch di ruler fo Agbor and kill am.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}} Agbor stay under Benin until another rebellion happen fo di 19th senturi.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}} E too enter di quarrel about who go rule [[Kingdom of Aboh|Aboh Kindom]]. E put one pesin we claim di throne as {{lang|ig|[[Obi (ruler)|Obi]]}} or {{lang|ig|[[Eze]]}}{{efn|Igbo word fo king}} and give am signs of pawa from Benin, while e defeat di oda pesin we claim di throne.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}
Pipul know im rule fo wealth and trade, especially [[Cowrie shells|cowrie shell-dem]].{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}{{sfn|Ogundiran|2020|p=298}} Tradishon we pipul de tell from mouth say na di peace we e make wit [[Water deity|Olokun, di god fo sea]] bring di plenty cowrie shell, but scholar-dem say na tins we kom from di Atlanik during slave-trade time cause am.{{sfn|McNiven|Thompson|Fitzpatrick|2026|p=PT118}}{{sfn|Ogundiran|2020|p=298}} Plenty tins like klot and metal enter Benin, and dat one make Benin art grow.{{sfn|Research Committee for African Area Studies|1997|p=53}}<templatestyles src="Multiple image/styles.css" wrapper=".tmulti"></templatestyles>
[[File:Benin, acquamanile a forma di leopardo, XVIII sec.JPG|alt=Brass leopard|thumb|Brass leopard we dem put on display fo di Leipzig Museum of Ethnography]]
Eresoyen get name as pesin we sopot art. E bild {{lang|bin|Owigho}} ("Haus fo Moni"), and dem dekorat am wit cowrie shell-dem.{{sfn|Plankensteiner|2007|p=85}}{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}{{sfn|Ben-Amos|1995|p=49}}{{sfn|McNiven|Thompson|Fitzpatrick|2026|p=PT118}} Chief dem like {{lang|bin|Ezomo}} too use dekorashun like dat.{{sfn|Ben-Amos|1995|p=49}}{{sfn|McNiven|Thompson|Fitzpatrick|2026|p=PT118}} [[Benin Bronzes|Brass work-dem]], go reach stool and leopard figure-dem, kom plenty more.{{sfn|Research Committee for African Area Studies|1997|p=54}} E order dem make brass stool we old royal design serve as model, and dis one link im rule wit {{lang|bin|Oba}} [[Esigie]].{{sfn|Ben-Amos|1995|p=50}} Pipul link plenty impotant bronze work to Akenzua I and Eresoyen.{{sfn|Plankensteiner|2007|p=85}}
E make di ceremonial side of kingship big wel wel, becos e put more focus on pawa we holy and di pawa of di royal family line.{{sfn|Ben-Amos|1995|p=50}} E bring {{lang|yo|Ododua}} masquerade to honour di royal family line we dem trace reach [[Oromiyan]], and e use am replace {{lang|bin|Ovia}} masquerade.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}{{sfn|Ben-Amos|1995|p=52}} Eresoyen change di custom fo royal marriage. E stop di old way we princess dem de live fo Ulegun to wait fo men we wan marry dem,{{efn|Ulegun na komuniti fo [[Edo, Nigeria]].{{sfn|''The Nation''|2022}}}}{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}{{sfn|Egharevba|1962|p=14}} and after dat one, dem de arrange marriage direkt wit chief dem and oda pipul.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}
E introduce ivory flute we Edo pipul dey call {{lang|bin|akehen}}.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}{{sfn|Research Committee for African Area Studies|1997|p=54}} E orso create new titles like Imaran, Osula, Osague, Osonlaye, Obamagiagbonrhia, and Ebagua.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}} Im rule put clear rule fo how dem de do festival, go reach some change fo Ehiekhu festival.{{sfn|Egharevba|1968|p=40}}
== Im life and family ==
Eresoyen get son, Ogiomo, we historian [[Jacob Egharevba]] describe as pesin we skin light, we tall and fine well-well.{{sfn|Egharevba|1968|p=41}} E get many daughter too, and Princess Omosede, Princess Osana, and Princess Akesogie dey among dem. Princess Omosede marry di {{lang|bin|Iyase}},{{efn|{{lang|bin|Iyase}} na di commander-in-chief fo Benin warriors; {{lang|bin|Ezomo}}, di [[Ologbosere]], and Imaran dey under am.{{sfn|Egharevba|1968|p=80}}}} while Princess Osana marry di {{lang|bin|Edogun}}. Princess Akesogie marry di {{lang|bin|Ihaza}}, but tradishon we pipul de tell from mouth criticise di way she behave. Dis one make di {{lang|bin|Oba}} enter di matter and warn am because she no de show her husband and di family of im husband respect.{{sfn|Egharevba|1962|p=14}}
== Im death and wetin e leave behind ==
Eresoyen die {{circa|1750}}, and im son Ogiomo tek im place as {{lang|bin|Oba}}. Ogiomo tek di royal name [[Akengbuda]].{{sfn|Egharevba|1968|p=41}} Tradishon we pipul de tell from mouth and scholar dem remember im rule as time we {{lang|bin|Oba}} pawa kom back and Benin culture grow wel wel.{{sfn|Ogundiran|2020|p=298}}{{sfn|Plankensteiner|2007|p=85}}
== Note-dem ==
<templatestyles src="Reflist/styles.css" /> {{notelist}}
== Wie dem gada di tori ==
=== Saiteshon ===
<templatestyles src="Reflist/styles.css" />{{Reflist}}
=== Bibliografi ===
<templatestyles src="Refbegin/styles.css" /> {{refbegin|30em|indent=yes}}
* {{cite book |title=African Study Monographs |publisher=Research Committee for African Area Studies |year=1997 |issn=0285-1601 |ref={{sfnref|Research Committee for African Area Studies|1997}}}}
* {{cite book |last=Ben-Amos |first=Paula Girshick |title=The Art of Benin |date=1995 |publisher=[[British Museum Press]] |isbn=978-0-7141-2520-6}}
* {{cite book |last=Egharevba |first=Jacob Uwadiae |title=Marriage of the Princesses of Benin |date=1962 |publisher=Kopin-Dogba Press |oclc=3589166 |author-link=Jacob Egharevba}}
* {{cite book |last=Egharevba |first=Jacob Uwadiae |title=[[A Short History of Benin]] |date=1968 |publisher=[[C.M.S. Press]] |isbn=9789781212390 |author-link=Jacob Egharevba}}
* {{cite book |last1=McNiven |first1=Ian J. |title=Sentient Seas: Archaeologies of Seascapes and Maritime Rituals |last2=Thompson |first2=Victor D. |last3=Fitzpatrick |first3=Scott M. |date=2026 |publisher=[[University Press of Florida]] |isbn=978-0-8130-7541-9}}
* {{cite news |date=2022-09-01 |title=Oba of Benin, Ulegun Community Bicker Over 'Illegal Demolition' |newspaper=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]] |url=https://thenationonlineng.net/oba-of-benin-ulegun-community-bicker-over-illegal-demolition/amp/ |access-date=2026-04-21 |ref={{sfnref|''The Nation''|2022}}}}
* {{cite book |last=Ogundiran |first=Akinwumi |title=The Yoruba |date=2020-11-03 |publisher=[[Indiana University Press]] |isbn=978-0-253-05150-9 |author-link=Akinwumi Ogundiran}}
* {{cite journal |last=Plankensteiner |first=Barbara |author-link=Barbara Plankensteiner |year=2007 |title=[[Benin–Kings and Rituals: Court Arts from Nigeria]] |journal=[[African Arts (journal)|African Arts]] |publisher=[[UCLA]] James S. Coleman African Studies Center |volume=40 |issue=4 |pages=74–87 |doi=10.1162/afar.2007.40.4.74 |issn=0001-9933 |jstor=20447858}}
* {{cite encyclopedia|last=Parks|first=Clint|date=19 October 2023|title=The Kingdom of Benin|url=https://education.nationalgeographic.org/resource/kingdom-benin/|encyclopedia=[[National Geographic Society]]|location=|publisher=|access-date=26 February 2025|issn=0027-9358}}
* {{cite journal |last=Kaplan |first=Flora Edouwaye S. |year=1993 |title=Images of the Queen Mother in Benin Court Art |journal=African Arts |publisher=UCLA James S. Coleman African Studies Center |volume=26 |issue=3 |pages=55–88 |issn=0001-9933 |jstor=3337152}}
{{refend}}
[[Katigori:Pages with unreviewed translations]]
fybabynkw69ek83kc82cuci08ijt1hy
Templet:Refbegin/styles.css
10
3414
35063
2026-06-27T12:10:21Z
Vanderwaalforces
1127
cret
35063
sanitized-css
text/css
/* {{pp-template}} */
.refbegin {
margin-bottom: 0.5em;
}
.refbegin-hanging-indents > ul {
margin-left: 0;
}
.refbegin-hanging-indents > ul > li {
margin-left: 0;
padding-left: 3.2em;
text-indent: -3.2em;
}
.refbegin-hanging-indents ul,
.refbegin-hanging-indents ul li {
list-style: none;
}
@media (max-width: 720px) {
.refbegin-hanging-indents > ul > li {
padding-left: 1.6em;
text-indent: -1.6em;
}
}
.refbegin-columns {
margin-top: 0.3em;
}
/* Reset top margin for lists embedded in columns */
.refbegin-columns ul {
margin-top: 0;
}
/* Avoid elements breaking between columns */
.refbegin-columns li {
page-break-inside: avoid; /* Removed from CSS in favor of break-inside c. 2020 */
break-inside: avoid-column;
}
/* make font smaller only on a display */
@media screen {
.refbegin {
font-size: 90%;
}
}
4si01z6nq4walpry9fz7vu93s7nmk60
Templet:Multiple image/styles.css
10
3415
35064
2026-06-27T12:11:02Z
Vanderwaalforces
1127
cret
35064
sanitized-css
text/css
/* this is a block */
.multiimageinner {
display: flex;
flex-direction: column;
}
.trow {
display: flex;
flex-direction: row;
clear: left;
flex-wrap: wrap;
width: 100%;
box-sizing: border-box;
}
/* this is a cell */
.tsingle {
margin: 1px;
float: left;
}
.theader {
clear: both;
font-weight: bold;
text-align: center;
align-self: center;
background-color: transparent;
width: 100%;
}
.thumbcaption {
background-color: transparent;
}
.text-align-left {
text-align: left;
}
.text-align-right {
text-align: right;
}
.text-align-center {
text-align: center;
}
@media all and ( max-width: 720px ) {
.thumbinner {
/* not !important usage can be removed when these are no longer inline styles
inside Template:Multiple image and media query using min-width is introduced */
width: 100% !important;
box-sizing: border-box;
max-width: none !important;
align-items: center;
}
.trow {
justify-content: center;
}
.tsingle {
/* not !important usage can be removed when these are no longer inline styles
inside Template:Multiple image and media query using min-width is introduced */
float: none !important;
max-width: 100% !important;
box-sizing: border-box;
text-align: center;
}
.tsingle .thumbcaption {
text-align: left;
}
.trow > .thumbcaption {
text-align: center;
}
}
@media screen {
.multiimageinner .thumbimage {
background-color: inherit;
}
html.skin-theme-clientpref-night
.multiimageinner
.thumbimage:not([style*="background-color"])
span:not(.skin-invert-image):not(.skin-invert):not(.bg-transparent)
img,
html.skin-theme-clientpref-day
.multiimageinner
.thumbimage:not([style*="background-color"])
span:not(.bg-transparent)
img
{
background-color: white;
}
}
@media screen and (prefers-color-scheme: dark) {
html.skin-theme-clientpref-os
.multiimageinner
.thumbimage:not([style*="background-color"])
span:not(.skin-invert-image):not(.skin-invert):not(.bg-transparent)
img
{
background-color: white;
}
}
lvzog1h8zwpsr7a02hpjxehor6277m2
Templet:Refbegin
10
3416
35065
2026-06-27T12:12:01Z
Vanderwaalforces
1127
cret
35065
wikitext
text/x-wiki
<includeonly><templatestyles src="Refbegin/styles.css" /><!--
--><div class="refbegin <!--
-->{{#if: {{{indent|}}} | refbegin-hanging-indents }} <!--
-->{{#if: {{{1|{{{colwidth|}}}}}} |
{{#ifeq: {{{1}}} | 1
| <!--default to no columns-->
| refbegin-columns references-column-width
}}
}}
" style="<!--
-->{{#if: {{{1|}}}
|{{#ifeq: {{{1}}} | 1
|<!--default to no columns-->
| {{#iferror: {{#ifexpr: {{{1|1}}} > 1 }}
| column-width: {{#if:1|{{{1|30em}}}}}
| column-width: 30em
}}
}}
| {{#if: {{{colwidth|}}}
| column-width: {{{colwidth|30em}}}
}}
}}"></includeonly><noinclude>
{{Documentation}}
</noinclude>
rz10foumf51h4wlxnfafkna26j6u0xc
Templet:Refend
10
3417
35066
2026-06-27T12:13:00Z
Vanderwaalforces
1127
cret
35066
wikitext
text/x-wiki
<includeonly></div></includeonly><noinclude>
{{template doc|Template:refbegin/doc}}
{{TemplateDataHeader}}
<templatedata>
{
"description": "Dis one naim end di reference list dem we start wit {{refbegin}}.",
"params": {
}
}
</templatedata>
</noinclude>
nvvkb4yhxoq8lr3f6xry5yyi51x989r
Ishaq Abdulrazak
0
3418
35067
2026-06-27T18:46:44Z
Biowikician
24
Created page with "'''Ishaq Abdulrazak''' (dey [[bon]] am 5 May 2002) na [[Naija]] profeshona pleya wey dey plei midfid for IFK Värnamo wey bi one swedish klub. ==Hau im tek plei futbol== Abdulrazak komot for IFK Norrköping on 20 June 2022 go join ''Anderlecht'' wey de Belgium Fest Divishon. Na four yies kontat e get wit dem. On 5 August 2023, Abdulrazak kom bak to join BK Häcken wey de Sweden on loan for a yie. Abdulrazak stil komot dia on 2 September 2024 go du loan for ''Odd'', we..."
35067
wikitext
text/x-wiki
'''Ishaq Abdulrazak''' (dey [[bon]] am 5 May 2002) na [[Naija]] profeshona pleya wey dey plei midfid for IFK Värnamo wey bi one swedish klub.
==Hau im tek plei futbol==
Abdulrazak komot for IFK Norrköping on 20 June 2022 go join ''Anderlecht'' wey de Belgium Fest Divishon. Na four yies kontat e get wit dem.
On 5 August 2023, Abdulrazak kom bak to join BK Häcken wey de Sweden on loan for a yie.
Abdulrazak stil komot dia on 2 September 2024 go du loan for ''Odd'', wey bi one klub wey de Norway. Di loan las till 2024 yie finish.
Abdulrazak riton go Sweden to go sahin a kontrat wit IFK Värnamo an di kontrat go finish at di end of 2027.
bjmph9ywutbo90jyhy25im7stujhla0
35068
35067
2026-06-27T18:50:36Z
Biowikician
24
/* Hau im tek plei futbol */
35068
wikitext
text/x-wiki
'''Ishaq Abdulrazak''' (dey [[bon]] am 5 May 2002) na [[Naija]] profeshona pleya wey dey plei midfid for IFK Värnamo wey bi one swedish klub.
==Hau im tek plei futbol==
Abdulrazak komot for IFK Norrköping on 20 June 2022 go join ''Anderlecht'' wey de Belgium Fest Divishon. Na four yies kontat e get wit dem.
On 5 August 2023, Abdulrazak kom bak to join BK Häcken wey de Sweden on loan for a yie.
Abdulrazak stil komot dia on 2 September 2024 go du loan for ''Odd'', wey bi one klub wey de Norway. Di loan las till 2024 yie finish.
Abdulrazak riton go Sweden on 27 January 2025 to go sahin a kontrat wit IFK Värnamo an di kontrat go finish at di end of 2027.
si2xt7hxkwlkegl5xdwt18yiikxdaym
35069
35068
2026-06-27T18:51:26Z
Biowikician
24
35069
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Ishaq Abdulrazak''' (dey [[bon]] am 5 May 2002) na [[Naija]] profeshona pleya wey dey plei midfid for IFK Värnamo wey bi one swedish klub.
==Hau im tek plei futbol==
Abdulrazak komot for IFK Norrköping on 20 June 2022 go join ''Anderlecht'' wey de Belgium Fest Divishon. Na four yies kontat e get wit dem.
On 5 August 2023, Abdulrazak kom bak to join BK Häcken wey de Sweden on loan for a yie.
Abdulrazak stil komot dia on 2 September 2024 go du loan for ''Odd'', wey bi one klub wey de Norway. Di loan las till 2024 yie finish.
Abdulrazak riton go Sweden on 27 January 2025 to go sahin a kontrat wit IFK Värnamo an di kontrat go finish at di end of 2027.
crgal1zdwdfs12syngajo2barngi4h7
Ekiti State
0
3419
35070
2026-06-28T06:54:32Z
NetReader75
3795
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1359980623|Ekiti State]]"
35070
wikitext
text/x-wiki
Ekiti Stet na stet for South-West Naija, the capital of the stet na Ado-Ekiti{{Infobox settlement
<!-- See Template:Infobox settlement for additional fields and descriptions -->|name=Ekiti|official_name=|type=[[States of Nigeria|State]]|image_skyline={{multiple image
|perrow = 1/2/2
|border = infobox
|total_width = 300
|caption_align = center
|image1 = Ikogosi warm spring 02.jpg
|image2 = Ado Ekiti town 33.jpg
|image3 = The Iworoko mountain 05.jpg
|image4 = Ekiti state university ado ekiti 3.jpg
|image5 = Arinta Waterfall, Ipole Iloro5.jpg }}|image_alt=|image_caption='''From Top,left to right:'''<br /> [[Ikogosi Warm Springs]], [[Ado Ekiti]], Iworoko Mountain, [[Ekiti State University]] & Landscape in Ipole Iloro|image_flag=Ekiti_State_Flag.gif|flag_alt=Flag of Ekiti State|image_seal=Seal of Ekiti State.png|seal_alt=Seal of Ekiti State|nicknames=[[List of Nigerian state nicknames|Land of Honour & Integrity]]|image_map=Nigeria - Ekiti.svg|map_alt=|map_caption=Location of Ekiti State in Nigeria|coordinates={{coord|7|40|N|5|15|E|region:NG_type:adm1st|display=inline,title}}|coor_pinpoint=|coordinates_footnotes=|subdivision_type=Country|subdivision_name={{flag|Nigeria}}|established_title=[[List of Nigerian states by date of statehood|Date created]]|established_date=1 October 1996|seat_type=[[List of Nigerian state capitals|Capital]]|seat=[[Ado-Ekiti]]|government_footnotes=|governing_body=Government of Ekiti State|leader_party=[[All Progressives Congress|APC]]|leader_title=[[Governor of Ekiti State|Governor]]|leader_name=[[Biodun Oyebanji]]|leader_title1={{nowrap|[[Deputy Governor of Ekiti State|Deputy Governor]]}}|leader_name1=[[Monisade Afuye]] ([[All Progressives Congress|APC]])|leader_title2=Legislature|leader_name2=[[Ekiti State House of Assembly]]|leader_title3=[[Senate of Nigeria|Senators]]|leader_name3={{Nowrap|C: [[Michael Opeyemi Bamidele]] ([[All Progressives Congress|APC]])}}<br>{{Nowrap|N: [[Cyril Fasuyi]] ([[All Progressives Congress|APC]])}}<br>{{Nowrap|S: [[Yemi Adaramodu]] ([[All Progressives Congress (Nigeria)|APC]])}}|leader_title4=[[Nigerian House of Representatives|Representatives]]|leader_name4=[[Nigerian National Assembly delegation from Ekiti#10th Assembly (2023-2027)|List]]|unit_pref=Metric<!-- or US or UK -->|area_footnotes=|area_total_km2=6,353|area_rank=[[List of Nigerian states by area|31st of 36]]|area_note=|elevation_footnotes=|elevation_m=|population_footnotes=|population_total=2210957|population_as_of=2006 Census|population_est=3,592,200<ref>{{Cite web |title=Ekiti State: Subdivision |url=https://www.citypopulation.de/en/nigeria/admin/NGA013__ekiti/|access-date=2024-02-07 |website=www.citypopulation.de}}</ref>|pop_est_as_of=2022|population_rank=[[List of Nigerian states by population|29th of 36]]|population_density_km2=auto|population_note=|population_demonym=Ekiti|demographics_type1=[[List of Nigerian states by GDP|GDP (PPP)]]|demographics1_footnotes=|demographics1_title1=Year|demographics1_info1=2021|demographics1_title2=Total|demographics1_info2=$15.20 billion<ref name="C-GIDD GDP">{{cite web |date=2022-10-13 |editor-last=Okeowo |editor-first=Gabriel |editor2-last=Fatoba |editor2-first=Iyanuoluwa |title=State of States 2022 Edition |url=https://yourbudgit.com/wp-content/uploads/2022/10/2022-State-of-states_Official.pdf |access-date=2023-03-07 |website=Budgit.org |publisher=BudgIT |publication-date=2022-10-13}}</ref><br />[[List of Nigerian states by GDP|23rd of 36]]|demographics1_title3=Per capita|demographics1_info3=$3,979<ref name="C-GIDD GDP"/><br />[[List of Nigerian states by GDP|18th of 36]]|timezone1=[[West Africa Time|WAT]]|utc_offset1=+01|postal_code_type=|postal_code=|iso_code=[[ISO 3166-2:NG|NG-EK]]|blank_name_sec1=[[Human Development Index|HDI]] (2022)|blank_info_sec1=0.612<ref name="GlobalDataLab">{{Cite web|url=https://hdi.globaldatalab.org/areadata/shdi/|title=Sub-national HDI - Area Database - Global Data Lab|website=hdi.globaldatalab.org|language=en|access-date=2018-09-13}}</ref><br/>{{color|#fc0|medium}} · [[List of Nigerian states by Human Development Index|11th of 37]]|website=<!-- [https://ekitistate.gov.ng/] -->|footnotes=}}
[[Katigori:Stet for Naija]]
ovgihslll2r5uipt96ufpz2ar54ljbg