Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.8 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Owode market 0 2299 35074 34391 2026-06-29T00:14:25Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 35074 wikitext text/x-wiki [[File:Entrance_of_Owode_Market_in_Offa,_Ilorin.jpg|alt=Owode Market Offa|thumb|Entrance of Owode Market Offa]] '''Owode Market''' na one big maket wey de Offa, in [[Kwara State|Kwara Stet]], [[Naija|Nigeria]]. Di maket dey helep bring moni kom Offa an di komuniti-dem wey nia Offa<ref>{{Cite web |title=Owode Market, 250010, Offa, Nigeria, Supermarket, state Kwara |url=https://ng.infoaboutcompanies.com/Catalog/Kwara/Offa/Supermarket/Owode-Market |access-date=2023-04-05 |website=ng.infoaboutcompanies.com |archive-date=2023-04-05 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230405184750/https://ng.infoaboutcompanies.com/Catalog/Kwara/Offa/Supermarket/Owode-Market |url-status=dead }}</ref> Di nem of di komuniti-dem na: Ijagbo, Erin-ile, Ojoku,<ref>{{Cite web |last=Informant247 |first=The |date=2023-02-24 |title=Offa residents lament biting effect of naira scarcity |url=https://theinformant247.com/offa-residents-lament-biting-effect-of-naira-scarcity/ |access-date=2023-04-05 |website=The Informant247 |language=en-US}}</ref> Ikotun, Igosun, Ilemona, Irra, Inisha.<ref>{{Cite web |last=SPROJECTNG |first=Project Topics and Materials for Final Year Students {{!}} Download Free Projects from |date=2019-09-18 |title=APPLICATION OF THE MARKETING CONCEPT IN OUR LOCAL MARKET ( A CASE STUDY OF OWODE MARKET OFFA, KWARA STATE - Final Year Research Project Topics and Materials |url=https://sprojectng.com/application-of-the-marketing-concept-in-our-local-market-a-case-study-of-owode-market-offa-kwara-state/ |access-date=2023-04-11 |language=en-US |archive-date=2023-10-26 |archive-url=https://web.archive.org/web/20231026063138/https://sprojectng.com/application-of-the-marketing-concept-in-our-local-market-a-case-study-of-owode-market-offa-kwara-state/ |url-status=dead }}</ref> == Tori about di maket== [[File:Owode_market_offa.jpg|alt=Owode Merket sign board|right|thumb|Owode Merket sign board]] [[File:Owode_market._Offa_Kwara_State.jpg|alt=Image of owode market entrance|right|thumb|Image of owode market entrance]] === Offa robbery === For 5 April 2018, di town of Offa espirens one big robbas wey 18 pipo [[death|kpai]]. Inside di 28 pipo wey kpai, nine of dem na polis ofisa an eight of dem na hodinari pipo. Di Owode maket sef feel di roba dem too.<ref>{{Cite web |last=Oyewale |first=Suraj |date=2018-09-04 |title=Offa’s Day of Horror |url=https://opinion.premiumtimesng.com/2018/04/09/offas-day-of-horror-by-suraj-oyewale/ |access-date=2023-04-11 |website=opinion.premiumtimesng.com}}</ref><ref>{{Cite web |date=2018-04-14 |title=Offa: A community on edge over armed robberies |url=https://m.guardian.ng/features/offa-a-community-on-edge-over-armed-robberies/ |access-date=2023-04-11 |website=The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News |language=en-US}}</ref> === Owode fire === Meni times, di Owode maket don espirens as faya skata dia maket wey burn dia maket. Di one mek di pipo wey dey sell lose plenti moni wey enta millions of naira. Di ''Offa Descendants Union'',<ref>{{Cite web |last= |date=2020-03-17 |title=BREAKING….. Fire guts Owode market in Offa |url=https://royalnews.com.ng/breaking-fire-guts-owode-market-in-offa/ |access-date=2023-08-12 |language=en-US}}</ref> wey bi one sosha an kolshora grup for di komuniti kom enta to dey helep pipo wey faya skata dia maket bifor govamet kom start to dey helep di maket pipo.<ref>{{Cite web |title=Kwara Govt commiserates with victims of Owode market fire - P.M. News |url=https://pmnewsnigeria.com/2020/03/17/kwara-govt-commiserates-with-victims-of-owode-market-fire/ |access-date=2023-08-12 |language=en-US}}</ref> Di helep dem wey di grup dey do helep mek dem chenj Owode maket to ''Owode Ultra Modern Market''. Sins dis development, Owode maket don fine no di smol.<ref>{{Cite web |title=Fire Guts Owode Market in Kwara Community - THISDAYLIVE |url=https://www.thisdaylive.com/index.php/2020/03/17/fire-guts-owode-market-in-kwara-community |access-date=2023-08-12 |website=www.thisdaylive.com |language=en}}</ref><ref>{{Cite web |title=Kwara community rebuilds burnt market with N500m |url=https://www.ilorin.info/fullnews.php?id=15097 |access-date=2023-08-12 |website=www.ilorin.info}}</ref><ref>{{Cite web |date=2020-03-17 |title=Fire razes Owode market in Kwara |url=https://tribuneonlineng.com/fire-razes-owode-market-in-kwara/ |access-date=2023-08-12 |website=Tribune Online |language=en-GB}}</ref> [[File:A_vegetable_stand_in_Owode_Market,_Offa,_Kwara_State.jpg|alt=Owode Market Offa vegetables stand|thumb|Vegetables]] == Wia dem gada di tori== {{reflist}} [[Katigori:Markets for Naija]] 5bhwuhft57jp711cuneg9bce9g20592 Yuza tok abaut am:Vanderwaalforces 3 3312 35073 34706 2026-06-28T12:48:41Z Vanderwaalforces 1127 /* Hau wi tek dey rait */ Ansa 35073 wikitext text/x-wiki ==Orthography== [en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia. Please try to follow the community's established orthography so that articles remain consistent and in proper Nigerian Pidgin. If you need any help with the orthography, feel free to check the articles in the homepage. Thank you.[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 08:20, 30 May 2026 (WAT) ==Hau wi tek dey rait== [pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for Nigerian Pidgin Wikipedia. Abeg trai to folo di raitin stai wey di komuniti don gri to tek rait so dat atikul-dem go bi di sem for evriwia an e go bi for di koret Nigerian Pidgin. If yu nid eni hep wit hau to rait for koret way chek di atikul wey dey di hom-pej. Tank yu. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 08:20, 30 May 2026 (WAT) :@[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] dis stai wey we dey tok so… we don documet am? I fil sey e suppose dey documeted, so dat pipo like me go fit dey yus am as guyd. Abi wetin yu tink? [[Yuza:Vanderwaalforces|Vanderwaalforces]] ([[Yuza tok abaut am:Vanderwaalforces|tok]]) 08:30, 30 May 2026 (WAT) :Orso, wia dem 4 do di discushun? [[Yuza:Vanderwaalforces|Vanderwaalforces]] ([[Yuza tok abaut am:Vanderwaalforces|tok]]) 08:31, 30 May 2026 (WAT) ::Na di stai dem yuz an agri wen di projet stil dey for incubator. I no fit faind am nau bot I go trai mek di pej to tek hep yu. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 09:30, 30 May 2026 (WAT) :::Chek di atikul-dem for di hom-pej and stil yuz [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Wikipedia:Standard_Naij%C3%A1_Wikipedia_Orthography_(SWNO) dis one] to gaid yu to rait for beta way for Nigerian Pidgin. Stil kontat oda admin-dem for hia if yu nid hep. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 09:37, 30 May 2026 (WAT) ::::@[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] yu sef no smol, dis wan go go a lung wey, tank yu. [[Yuza:Vanderwaalforces|Vanderwaalforces]] ([[Yuza tok abaut am:Vanderwaalforces|tok]]) 09:42, 30 May 2026 (WAT) :::::@[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] How far, abeg look [[Eresoyen]] make you tell me whether my skills don improve :) [[Yuza:Vanderwaalforces|Vanderwaalforces]] ([[Yuza tok abaut am:Vanderwaalforces|tok]]) 13:48, 28 June 2026 (WAT) hap3vege6aqdjshnfu7q0vuwxz4lcty