Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.9 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Divine Oduduru 0 3426 35092 2026-07-01T15:30:24Z Coalpatra 3818 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1361913335|Divine Oduduru]]" 35092 wikitext text/x-wiki Ejowvokoghene Divine Oduduru (wey dem born for 7 October 1996) na Nigerian sprinter wey dey kompit pass for 100 mitas and 200 mitas race. Di best time wey e don run for 100 mitas na 9.86 seconds, im beta-beta 200 mitas na 19.73 seconds. Di 19.73 seconds an im still bi Naija nashiona rekod for di event. For di kompitishon wey dey apun among im own agemate, Oduduru kari fest for African Youth Athletics Championships two times. E still become African Junior champion five times for sprint races. For 2014 World Junior Championships, e kari slifa medal for 200 mitas race. As sinior atlet wey im bi na, e reprisent Naija for di 2014 Commonwealth Games and 2014 African Championships for atlet dem. Leta, e win slifa medal for 200 mita race for di 2015 and 2019 African Games, Oduduru still kari anoda slifa for the 2018 African Championships. Oduduru don win Naija nashona championship two times. For university atletic kompitishon for America, e win NCAA title four times as e dey reprisent Texas Tech Red Raiders. Puma na di company wey kari bodi dey sponsor am. Oduduru dey serve six-year suspenshon laidiz laidiz bekoz e break anti-doping rule. Di suspension go end for February 2029. == karia == === kompitishon for pipo wey neva enta 20 === For 2013 African Youth Athletics Championships, Oduduru kari gold medal for di100 mita and 200 mita race. For di same year, e reach final for di 200 mita race for di World Youth Championships wey dey for sportmen dem. afta dat wan, e still kari 200 mita gold for di 2013 African Junior Championships come join di Naija relay tim wey kari gold for 4 × 100 mita. Wen di 2015 African Junior Championships show face, e defend im 200 mita title well well. Oduduru add join im gold for 100 mita and anoda wan for 4 × 100 mita relay. Wit all di win wey im don win, e turn five-time African Junior champion. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1996]] p25sze4eqkpaqzdw2wdwjs2u7yhgvfq 35093 35092 2026-07-01T15:32:10Z Coalpatra 3818 35093 wikitext text/x-wiki Ejowvokoghene Divine Oduduru (wey dem born for 7 October 1996) na Nigerian sprinter wey dey kompit pass for 100 mitas and 200 mitas race. Di best time wey e don run for 100 mitas na 9.86 seconds, im beta-beta 200 mitas na 19.73 seconds. Di 19.73 seconds an im still bi Naija nashiona rekod for di event. For di kompitishon wey dey apun among im own agemate, Oduduru kari fest for African Youth Athletics Championships two times. E still become African Junior champion five times for sprint races. For 2014 World Junior Championships, e kari slifa medal for 200 mitas race. As sinior atlet wey im bi na, e reprisent Naija for di 2014 Commonwealth Games and 2014 African Championships for atlet dem. Leta, e win slifa medal for 200 mita race for di 2015 and 2019 African Games, Oduduru still kari anoda slifa for the 2018 African Championships. Oduduru don win Naija nashona championship two times. For university atletic kompitishon for America, e win NCAA title four times as e dey reprisent Texas Tech Red Raiders. Puma na di company wey kari bodi dey sponsor am. Oduduru dey serve six-year suspenshon laidiz laidiz bekoz e break anti-doping rule. Di suspension go end for February 2029. == karia == === kompitishon for pipo wey neva enta 20 === For 2013 African Youth Athletics Championships, Oduduru kari gold medal for di 100 mita and di 200 mita race. For di same year, e reach final for di 200 mita race for di World Youth Championships wey dey for sportmen dem. afta dat wan, e still kari 200 mita gold for di 2013 African Junior Championships come join di Naija relay tim wey kari gold for 4 × 100 mita. Wen di 2015 African Junior Championships show face, e defend im 200 mita title well well. Oduduru add join im gold for 100 mita and anoda wan for 4 × 100 mita relay. Wit all di win wey im don win, e turn five-time African Junior champion. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1996]] bp2gelsf26lv52nh6owp7kvubax1wdd