Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.9
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Vivian Peters - Chukwuemeka
0
3447
35148
2026-07-04T13:37:13Z
REMOOD
3861
Created page with "'''Vivian Peters- Chukwuemeka''' na [[Naija]] wuman wey don plei ''shot put'' game for Naija an im don kari fest for ''Olympic'' game two taims. Vivian kari fest (win gold medal) for ''shot put'' katigori dorin di 2002 Komon-wet Game. E stil don win bak to bak to bak tahitu at di ''All- Afrika Games'' fom 1999 go rish 2007."
35148
wikitext
text/x-wiki
'''Vivian Peters- Chukwuemeka''' na [[Naija]] wuman wey don plei ''shot put'' game for Naija an im don kari fest for ''Olympic'' game two taims. Vivian kari fest (win gold medal) for ''shot put'' katigori dorin di 2002 Komon-wet Game. E stil don win bak to bak to bak tahitu at di ''All- Afrika Games'' fom 1999 go rish 2007.
45ka0zle4gpk47463fksm2xalybqbfs
35149
35148
2026-07-04T13:38:00Z
REMOOD
3861
35149
wikitext
text/x-wiki
'''Vivian Peters- Chukwuemeka''' na [[Naija]] wuman wey don plei ''shot put'' game for Naija an im don kari fest for ''Olympic'' game two taims. Vivian kari fest (win gold medal) for ''shot put'' katigori dorin di 2002 Komon-wet Game. E stil don win bak to bak to bak tahitu at di ''All- Afrika Games'' fom 1999 go rish 2007.
Na im bi di winna an Afrika Shampion for di kompetishon wey hapun in 2002, 2006, an 2008. Vivian stil patek in diskuss game an hamma tirow, bot e no du am for di wold levul.
rrvfoh2oy4qj2uzecnpgnq51c4rc4mi
35150
35149
2026-07-04T13:38:49Z
REMOOD
3861
35150
wikitext
text/x-wiki
'''Vivian Peters- Chukwuemeka''' na [[Naija]] wuman wey don plei ''shot put'' game for Naija an im don kari fest for ''Olympic'' game two taims. Vivian kari fest (win gold medal) for ''shot put'' katigori dorin di 2002 Komon-wet Game. E stil don win bak to bak to bak tahitu at di ''All- Afrika Games'' fom 1999 go rish 2007.
Na im bi di winna an Afrika Shampion for di kompetishon wey hapun in 2002, 2006, an 2008. Vivian stil patek in diskuss game an hamma tirow, bot e no du am for di wold levul.
Di ''shot put'' tirow wey Vivian tirow wey go far pass na 18.43m an na Walnut di kompetishon hapun for April 2003. Dat Vivian tirow of 18.43m stil rimen Afrika rekod shot put tirow.
4740fu3a7d9a9or9xpptpgm9mkw8tq8
35151
35150
2026-07-04T13:39:20Z

Vivian folo join for di ''2000 Summer Olympics'' an Wold Shampionship wey hapun in 2003 an 2005. Vivian no rish di faina insaid all dis kompetishon wey e folo du. Vivian kari sekod (win silva medal) at di 2007 Komon-wet Games.
==Hau e tek go skul==
Vivian finish fom ''Azusa Pacific'' Yunivasiti in 2006 an na sosha wok e go rid. E get Bashelor Digree on sosha wok.
akmtsvw2o4827i841ww0vksm7ic1uuq
35152
35151
2026-07-04T13:40:34Z
REMOOD
3861
/* Hau e tek go skul */

Dem ban Vivian for two yies bikos of sey di test wey dey du on am sho sey e dey yuz tins wey di komitee wey dey luk into dia games don ban dorin di 2009 Naijiria Shampionship. Vivian tok sey e no gree wit di ban an sey di pipul wey du di test no du di test for koret manna, but IAAF no lisin to am an tok sey di
2bk45rvg4dil1uxbfp8lgw68u10k8q6
Fola
0
3448
35153
2026-07-04T18:02:19Z
KINDNESS 246
3724
Created page with "'"Folarin Odunlami"' (dey [[bon]] am 26 April 1999) wey pipul sabi wel wel as '''Fola''' na [[Naija]] singa an song-raita. Pipul stat to dey no Fola afta e rilis e musik ''"Ginger Me''" in 2022. Bella Shmurda sef folo sing insaid ''Ginger Me''. For 21 June 2022, Fola rilis one singu wey get di tahitu ''"Cool me down''" an BBeatz folo sing insaid am. Dat sem deit, Fola rilis anoda song wey get di tahitu ''"Beholder"'' an Picazo folo am sing insaid di song. Di fest song w..."
35153
wikitext
text/x-wiki
'"Folarin Odunlami"' (dey [[bon]] am 26 April 1999) wey pipul sabi wel wel as '''Fola''' na [[Naija]] singa an song-raita. Pipul stat to dey no Fola afta e rilis e musik ''"Ginger Me''" in 2022. Bella Shmurda sef folo sing insaid ''Ginger Me''. For 21 June 2022, Fola rilis one singu wey get di tahitu ''"Cool me down''" an BBeatz folo sing insaid am. Dat sem deit, Fola rilis anoda song wey get di tahitu ''"Beholder"'' an Picazo folo am sing insaid di song. Di fest song wey Fola wan sing wey e no kol enibodi to join am sing na ''"Bella'' an na 2022 e rilis am. Fola rilis anoda singu ''First Things First'' in October 2022.
For 23 February 2024, Fola rilis anoda singu wey di tahitu na ''Feeling''. One websait wey bi NotJustOk magazin tok beta tins abaut di song sey di song get luv tori insaid.
f1sls2se3222gm8ttr6byvxtr3g7uba
35154
35153
2026-07-04T18:04:11Z
KINDNESS 246
3724
35154
wikitext
text/x-wiki
'''Folarin Odunlami''' (dey [[bon]] am 26 April 1999) wey pipul sabi wel wel as '''Fola''' na [[Naija]] singa an song-raita. Pipul stat to dey no Fola afta e rilis e musik ''"Ginger Me''" in 2022. Bella Shmurda sef folo sing insaid ''Ginger Me''. For 21 June 2022, Fola rilis one singu wey get di tahitu ''"Cool me down''" an BBeatz folo sing insaid am. Dat sem deit, Fola rilis anoda song wey get di tahitu ''"Beholder"'' an Picazo folo am sing insaid di song. Di fest song wey Fola wan sing wey e no kol enibodi to join am sing na ''"Bella'' an na 2022 e rilis am. Fola rilis anoda singu ''First Things First'' in October 2022.
For 23 February 2024, Fola rilis anoda singu wey di tahitu na ''Feeling''. One websait wey bi NotJustOk magazin tok beta tins abaut di song sey di song get luv tori insaid.
96ptc8sfid8hdsnllcdx4hvcwj3gt3f
35157
35154
2026-07-04T20:32:06Z
KINDNESS 246
3724
35157
wikitext
text/x-wiki
'''Folarin Odunlami''' (dey [[bon]] am 26 April 1999) wey pipul sabi wel wel as '''Fola''' na [[Naija]] singa an song-raita. Pipul stat to dey no Fola afta e rilis e musik ''"Ginger Me''" in 2022. Bella Shmurda sef folo sing insaid ''Ginger Me''.
==Hau e tek wok as singa==18
For June 2022, Fola rilis one singu wey get di tahitu ''"Cool me down''" an BBeatz folo sing insaid am. Dat sem deit, Fola rilis anoda song wey get di tahitu ''"Beholder"'' an Picazo folo am sing insaid di song. Di fest song wey Fola wan sing wey e no kol enibodi to join am sing na ''"Bella'' an na 2022 e rilis am. Fola rilis anoda singu ''First Things First'' in October 2022.
For 23 February 2024, Fola rilis anoda singu wey di tahitu na ''Feeling''. One websait wey bi NotJustOk magazin tok beta tins abaut di song sey di song get luv tori insaid. For 12 July 2024, Fola rilis one singu kol ''"Alone''" an BhadBoi OML join am sing insaid. ''"Alone''' rish nomba 7 on di UK ''Afrobeat'' ''chart''. ''Alone'' stil rish nomba 7 on ''TheCable'' top 10 redio pik. Di folorin day, Fola rilis di vidio of ''Alone'' an na Akambi pishor daret di vidio.
7mxvp00719jaolnrxzoe5kchhjvm8j5
35158
35157
2026-07-04T20:34:38Z
KINDNESS 246
3724
35158
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Folarin Odunlami''' (dey [[bon]] am 26 April 1999) wey pipul sabi wel wel as '''Fola''' na [[Naija]] singa an song-raita. Pipul stat to dey no Fola afta e rilis e musik ''"Ginger Me''" in 2022. Bella Shmurda sef folo sing insaid ''Ginger Me''.
==Hau e tek wok as singa==
For 18 June 2022, Fola rilis one singu wey get di tahitu ''"Cool me down''" an BBeatz folo sing insaid am. Dat sem deit, Fola rilis anoda song wey get di tahitu ''"Beholder"'' an Picazo folo am sing insaid di song. Di fest song wey Fola wan sing wey e no kol enibodi to join am sing na ''"Bella'' an na 2022 e rilis am. Fola rilis anoda singu ''First Things First'' in October 2022.
For 23 February 2024, Fola rilis anoda singu wey di tahitu na ''Feeling''. One websait wey bi NotJustOk magazin tok beta tins abaut di song sey di song get luv tori insaid. For 12 July 2024, Fola rilis one singu kol ''"Alone''" an BhadBoi OML join am sing insaid. ''"Alone''' rish nomba 7 on di UK ''Afrobeat'' ''chart''. ''Alone'' stil rish nomba 7 on ''TheCable'' top 10 redio pik. Di folorin day, Fola rilis di vidio of ''Alone'' an na Akambi pishor daret di vidio.
dxd0hm06je735rcqbiuawgn3trq8lfd
Monzavous Edwards
0
3449
35155
2026-07-04T19:16:54Z
Thesaleswiz
3560
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1361984959|Monzavous Edwards]]"
35155
wikitext
text/x-wiki
'''Monzavous "Rae" Edwards''' (dey bon am May 7, 1981) na amerikan runna wey sabi run 100 miters.
== Im Karia ==
Edwards bigin im karia as junio atlet for 2000, e win di USA Junio an Junio Kollej (JUCO) shampionship insaid di 100m an 200m ron. Edwards folo ron for Bevill State Kommunitie Kollej an Kansas City Kansas Kommunitie Kollej insaid di NJCAA.<ref>https://www.newspapers.com/article/the-wichita-eagle-sports-in-brief/194648925/</ref><ref>https://www.newspapers.com/article/clarion-ledger-miss-state-invitational/194648620/</ref>
E folo ron for di 2000 Wold Junio Shampionship in Atletiks an e rish di semi-faina for 100m an kwata-faina for 200m. E rish di faina for USA Atdoor Shampionship in Trak an Fild in 2003, as e set im pesonal record of 10.09s. E folo kompit for di US Olympic traials for di 2004 Athens Olimpiks, bot e no pass kwata-faina stage.
USADA (United States Anti-Doping Agency) giv am poblik warnin dat year afta e test positiv for tetrahydrocannabinol (di ting wey dey insaid Igbo/marijuana). For di 2005 US Atdor Shampionship, e equal im pesonal record of 10.09s before e kari nomba six posishon for di 100m faina.
Di risut mek dem pik am as spare ronna for di US relay tim for di 2005 Wold Shampionship in Atletiks, bot e no ron. For di end of 2005 sizin, e ron anoda pesonal ''best'' of 10.08s for Malmö insaid Sweden.<ref>http://www.usada.org/u-s-track-athlete-edwards-accepts-public-warning-from-u-s-anti-doping-agency/</ref>
Di 2006 an 2007 sizin no get plenti tori, bot e de insaid di tim wey kari nomba three posishon (bronze medal) for di rila event for 2007 Pan Amerikan Geims. Edwards riton for 2008, e compete for di US Olympic traials for Beijing Geims. E kari nomba ten posishon for semi-faina bot e set anoda best of 10.06s for di kwolifaing rounds.<ref>http://www.iaaf.org/news/kind=2/newsid=40006.html</ref>
E impruv im 200 miter best for 20.46s to 20.17s for di Grande Premio Brasil Caixa de Atletismo.<ref>http://www.iaaf.org/gp09/results/eventcode=4194/sex=M/discCode=200/result.html#M200</ref>
Edwards kari nomba tri posishon for di nashonal shampionship with ''wind-aided'' ron of 10.00s, na so e take kwolifai for im fest major senior shampionship, di 2009 Wold Shampionship in Atletiks, with Mike Rodgers an Darvis Patton.<ref>http://www.usatf.org/events/2009/USAOutdoorTFChampionships/results/F1.asp</ref><ref>https://www.usatoday.com/sports/olympics/2009-06-26-tyson-gay-100-meters_N.htm</ref>
Insaid August 2025, Edwards tok say e dey opozishon by USADA bikos e giv Marvin Bracy di fon nomba of one dokto wey dey give ''performance-enhancing'' drogs.<ref>https://www.youtube.com/watch?v=dPH9ejd_-gU</ref>
== Were dem fit rid di tori ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1981]]
mu50c8y8jvypu306gnrcx818a51p5gg
35156
35155
2026-07-04T19:18:03Z

07agxqocgr6vk6mwdotssg7wwe910sp