Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.9 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Biyi Bandele 0 3450 35159 2026-07-06T05:45:38Z Biowikician 24 Created page with "'''Biyi Bandele''' (dey [[bon]] 13 October 1967 an e [[death|kpai]] on 7 August 2022]] wey pipul stil sabi as '''Biyi Bandele-Thomas na Naija pesin wey sabi rait buk-dem, wey de rait plei an e stil bi fim-meka. Bandele don rait plenti buk an som of dem na: "''The Man Who Came in From the Black of Beyond"'' (1991). Na plei wey dem dey akt for stej Bamidele fest dey rait bifor e chenj enta fim-mekin. Di fest fim wey Bamidele daret na ''"Half of a Yellow Sun''" wey komot in..." 35159 wikitext text/x-wiki '''Biyi Bandele''' (dey [[bon]] 13 October 1967 an e [[death|kpai]] on 7 August 2022]] wey pipul stil sabi as '''Biyi Bandele-Thomas na Naija pesin wey sabi rait buk-dem, wey de rait plei an e stil bi fim-meka. Bandele don rait plenti buk an som of dem na: "''The Man Who Came in From the Black of Beyond"'' (1991). Na plei wey dem dey akt for stej Bamidele fest dey rait bifor e chenj enta fim-mekin. Di fest fim wey Bamidele daret na ''"Half of a Yellow Sun''" wey komot in 2013. "''Half of a Yellow Sun"'' na one fim wey folo di tori wey de di buk wey Chimamanda Ngozi Adochie rait wey dey poblish in 2006. Di buk nem na ''"Half of a Yellow Sun'''' 5u74i07zhlv30v9ba3kdgk6f02d8qqn 35160 35159 2026-07-06T05:47:49Z Biowikician 24 35160 wikitext text/x-wiki '''Biyi Bandele''' (dey [[bon]] 13 October 1967 an e [[death|kpai]] on 7 August 2022]] wey pipul stil sabi as '''Biyi Bandele-Thomas''' na [[Naija]] pesin wey sabi rait buk-dem, wey de rait plei an e stil bi fim-meka. Bandele don rait plenti buk an som of dem na: "''The Man Who Came in From the Black of Beyond"'' (1991). Na plei wey dem dey akt for stej Bandele fest dey rait bifor e chenj enta fim-mekin. Di fest fim wey Bandele daret na ''"Half of a Yellow Sun''" wey komot in 2013. "''Half of a Yellow Sun"'' na one fim wey folo di tori wey de di buk wey Chimamanda Ngozi Adochie rait wey dey poblish in 2006. Di buk nem na ''"Half of a Yellow Sun'''' nq7k4hbjd8a9ebwk7euud8648sn6fjl