Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.9
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Yuza tok abaut am:Jessephu
3
3303
35180
34746
2026-07-06T20:38:11Z
Biowikician
24
/* Abeg rait wel for Nigerian pidgin */
35180
wikitext
text/x-wiki
Languag na di rod map to culture. go alau us sabi where pipu from com and sabi where dem dey go.
==Orthography==
[en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia. Please try to follow the community's established orthography so that articles remain consistent and in proper Nigerian Pidgin. If you need any help with the orthography, feel free to check the articles in the homepage. Thank you.[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 08:10, 30 May 2026 (WAT)
==Hau wi tek dey rait==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for Nigerian Pidgin Wikipedia. Abeg trai to folo di raitin stai wey di komuniti don gri to tek rait so dat atikul-dem go bi di sem for evriwia an e go bi for di koret Nigerian Pidgin. If yu nid eni hep wit hau to rait for koret way chek di atikul wey dey di hom-pej. Tank yu. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 08:10, 30 May 2026 (WAT)
Chek di atikul-dem for di hom-pej and stil yuz [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Wikipedia:Standard_Naij%C3%A1_Wikipedia_Orthography_(SWNO) dis one] to gaid yu to rait for beta way for Nigerian Pidgin. Stil kontat oda admin-dem for hia if yu nid hep. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 09:51, 30 May 2026 (WAT)
==Please translate and write in proper Nigerian pidgin==
Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia. I can see that you have not yet followed the advice that was given to you. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Please try to follow the advice that has been given to help you write in correct Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 12:06, 3 June 2026 (WAT)
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Abeg trai to folo di advais wey dem don giv yu to fit rait wel wel for di koret Nigerian Pidgin. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 12:07, 3 June 2026 (WAT)
In the mean time, I will place a temporary block on your account until all your contributions are cleaned up. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 12:08, 3 June 2026 (WAT)
:i don dey mek chenjis....... [[Yuza:Jessephu|Jessephu]] ([[Yuza tok abaut am:Jessephu|tok]]) 12:14, 3 June 2026 (WAT)
:i don dey folo the advais wey dem giv me.......na di koret spelin i dey yuz [[Yuza:Jessephu|Jessephu]] ([[Yuza tok abaut am:Jessephu|tok]]) 12:19, 3 June 2026 (WAT)
::I will suspend the block actions and notice your translations. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 12:24, 3 June 2026 (WAT)
:::thank you... [[Yuza:Jessephu|Jessephu]] ([[Yuza tok abaut am:Jessephu|tok]]) 12:29, 3 June 2026 (WAT)
==Writing Naija Pidgin with the correct orthography==
Dear Jessephu,
We sincerely appreciate your commitment to expanding Wikipedia content in our language.
In order to maintain consistency and readability, we kindly encourage that all articles adhere to the standard orthography. Articles that do not follow the approved spelling conventions may be difficult for readers to understand.
Please feel free to reach out if you would like resources or support with the orthography. We value your contributions and look forward to working with you.
Best regards.
[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 21:38, 6 July 2026 (WAT)
sbzxwrfg1xkrzhkf0bx0621juh4c1a5
Yuza tok abaut am:Thesaleswiz
3
3400
35178
35018
2026-07-06T20:07:29Z
Biowikician
24
/* Abeg rait wel for Nigerian pidgin */
35178
wikitext
text/x-wiki
==Please translate and write in proper Nigerian pidgin==
[en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia.. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:23, 19 June 2026 (WAT)
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:25, 19 June 2026 (WAT)
I go komot wetin yu rait.[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:26, 19 June 2026 (WAT)
:Tank yu for di observe wey yu observe, I go wok on di tin wey yu tok, so di new ones go beta di foma ones. [[Yuza:Thesaleswiz|Thesaleswiz]] ([[Yuza tok abaut am:Thesaleswiz|tok]]) 15:45, 20 June 2026 (WAT)
::@[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] i observe say yu don dilit som, i kriate anoda now.. Check am and send feedback and i go kontinu [[Yuza:Thesaleswiz|Thesaleswiz]] ([[Yuza tok abaut am:Thesaleswiz|tok]]) 19:28, 22 June 2026 (WAT)
==Writing Naija Pidgin with the correct orthography==
I appreciate your effort in trying to contribute to Naija pidgin Wikipedia. Well done.Kindly take your time to study and understand the writing style used in this Wikipedia. You are creating additional work as you are not following the standard orthography. It takes a lot of time to clean up many of your articles that you are creating.
[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 21:07, 6 July 2026 (WAT)
3dhq8cz07dh8eruguuaw360lvrvxwsf
Yuza tok abaut am:Joshuacode
3
3402
35179
34993
2026-07-06T20:20:34Z
Biowikician
24
/* Abeg rait wel for Nigerian pidgin */
35179
wikitext
text/x-wiki
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:37, 19 June 2026 (WAT)
:I go deh improv am small small nah my first tim bi dis, Tank you for checking mi wok [[Yuza:Joshuacode|Joshuacode]] ([[Yuza tok abaut am:Joshuacode|tok]]) 11:43, 20 June 2026 (WAT)
==Writing Naija Pidgin with the correct orthography==
I appreciate your effort in trying to contribute to Naija Pidgin Wikipedia. Well-done. Please, kindly take your time to study and understand the writing style used in this Wikipedia before creating pages. This will greatly reduce the work of cleaning up your articles. Thanks
[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 21:20, 6 July 2026 (WAT)
otozoohgp2edgjsgdxcmexhcyq4d1do
Uche Agba
0
3451
35161
2026-07-06T12:52:32Z
Joshuacode
3800
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1353385257|Uche Agba]]"
35161
wikitext
text/x-wiki
'''Uche Agba''' (Dem bon am 24 June 1986) Na beta Najiria futbola weys dey pley forward.
== Im Klob Onos ==
'''Di one wey E kolet from Al Hidd'''
* Bahraini FA Cup: 2016–17
'''Di one wey E kolet from Al-Riffa'''
* Bahraini Premier League: 2019
* Bahraini Super Cup: 2019<ref>{{Cite web |date=2017-12-05 |title=Football: Riffa pip Manama to bag Super Cup |url=https://www.gdnonline.com/Details/608431/Riffa-pip-Manamato-bag-Super-Cup |access-date=2023-12-05 |website=gdnonline.com}}</ref>
'''Di one wey E kolet from Sarawak United'''
* Malaysia Premier League runner-up: 2021<ref>{{Cite web |title=Malaysia Premier League Table 2021 & Standings |url=https://tribuna.com/en/league/malaysia-pl/table/2021/ |access-date=2023-12-04 |website=Tribuna.com |language=en}}</ref>
'''Di one wey dem PDRM giv am'''
* MFL Challenge Cup: 2023<ref>{{Cite web |last=SUHAIMI |first=MUHAMAD ARDIE PUTRA |date=2023-12-03 |title=PDRM FC juara Piala Cabaran 2023 |url=https://www.kosmo.com.my/2023/12/03/pdrm-fc-juara-piala-cabaran-2023/ |access-date=2023-12-04 |website=Kosmo Digital |language=ms-MY}}</ref>
'''Di one wey E kolet for imself'''
* Bahraini Premier League top scorer: 2017-18<ref>{{Cite web |title=goalzz.com: Live sports scores, news and more |url=https://www.goalzz.com/?c=14370 |access-date=2023-12-04 |website=goalzz.com}}</ref>
* MFL Challenge Cup top scorer: 2023
== Were dem gada di tori ==
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1986]]
[[Katigori:Pages with unreviewed translations]]
2fvz1srzv4ruee70kowv8gni5qa0sjp
35162
35161
2026-07-06T12:53:06Z
Joshuacode
3800
35162
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}

g01z6dejpr6cra09if9gu3xsk7bv7hl
Godwin Aguda
0
3452
35163
2026-07-06T13:22:42Z
Joshuacode
3800
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1329852293|Godwin Aguda]]"
35163
wikitext
text/x-wiki
'''Godwin Aguda Wanbe''' (bon December 30, 1997) Na Naija beta pleya wey dey pley forward for Falkenbergs FF insaid Swedish Superettan divishonis.
== Im Kariau ==
Bicus say Aguda sabi pley wel wel na so e kolet Falkensberg pleya for di year (2022), For di 2018-2019 CAF confederation kop e skor 6 goals.
Dem nem am di NPFL Tim pleya for di year (2016), For lagos e kolet FA kop winner for 2015 an di pleya wey skor pass for di year.
== Honours ==
* Nijiria FA Kop(AITECO KOP) for 2018
* Nijiria Professional Football League for 2016
* Lagos FA kop for 2015
== Were dem gada di tori ==
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1997]]
[[Katigori:Pages with unreviewed translations]]
92j6mm53zk5erzmh58w5u27j3sh0t33
35164
35163
2026-07-06T13:24:34Z

cwk04nd7a785xqddk5q797htxbxtulf
Murphy Akanji
0
3453
35165
2026-07-06T14:17:03Z
Joshuacode
3800
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1329751403|Murphy Akanji]]"
35165
wikitext
text/x-wiki
'''Murphy Akanji''' (Dem bon am 1 December 1977) Na Naija foma pleya an im bi goal-kipa. E sho wel wel for Silema Wanderers for Maltese Futbol League around 2001 an 2008 an E represent Nijiria Tim for Afrika kop of Nashon for 2000 am 2002.
== Club career ==
Akanji folo join dem joined Sliema Wanderers wen E comot for dem Julius Berger side around August 2001, An E dey im plan mek E pley for European League. Im bi one beta goal-kipa for Maltese Premier League til E komot for im klob.<ref name="tom1">{{Cite news |last=Azzopardi |first=Kevin |date=22 May 2003 |title=Akanji eyeing great finish |work=Times of Malta |url=https://timesofmalta.com/articles/view/akanji-eyeing-great-finish.149620 |access-date=27 February 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230227211447/https://timesofmalta.com/articles/view/akanji-eyeing-great-finish.149620 |archive-date=27 February 2023}}</ref> For 2005–06 an 2006–07 sizin Akanji kolet di Goal-kipa aword for di year.<ref name="tmi1">{{Cite news |date=8 June 2006 |title=Four Birkirkara Players and coach win top football awards |work=The Malta Independent |url=https://www.independent.com.mt/articles/2006-06-08/others/four-birkirkara-players-and-coach-win-top-football-awards-92525/ |access-date=27 February 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230227213130/https://www.independent.com.mt/articles/2006-06-08/others/four-birkirkara-players-and-coach-win-top-football-awards-92525/ |archive-date=27 February 2023}}</ref><ref name="tom2">{{Cite news |date=10 June 2007 |title=Bogdanovic secures double |work=Times of Malta |url=https://timesofmalta.com/articles/view/bogdanovic-secures-double.14938 |access-date=27 February 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230227213256/https://timesofmalta.com/articles/view/bogdanovic-secures-double.14938 |archive-date=27 February 2023}}</ref>
== Intanashona karia ==
Akanji na goal kipa wey no bi only naija im dey kip for, E represent Nijiria for Afrika Nashon kop.
== Im Onos ==
'''Di one wey E kolet from Julius Berger'''
* Naija Profeshona Futbol League: 2000
* Naija Supa kop: 2000
'''Di one wey E kolet from Sliema Wanderers'''
* Maltese Premier League: 2002–03,<ref name="tom1">{{Cite news |last=Azzopardi |first=Kevin |date=22 May 2003 |title=Akanji eyeing great finish |work=Times of Malta |url=https://timesofmalta.com/articles/view/akanji-eyeing-great-finish.149620 |access-date=27 February 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230227211447/https://timesofmalta.com/articles/view/akanji-eyeing-great-finish.149620 |archive-date=27 February 2023}}</ref> 2003–04,<ref>{{Cite web |title=Malta 2003/04 |url=https://www.rsssf.org/tablesm/malt04.html |archive-url=https://web.archive.org/web/20221207233611/https://www.rsssf.org/tablesm/malt04.html |archive-date=7 December 2022 |access-date=27 February 2023 |website=RSSSF}}</ref> 2004–05<ref>{{Cite web |title=Malta 2004/05 |url=https://www.rsssf.org/tablesm/malt05.html |archive-url=https://web.archive.org/web/20221127180646/https://www.rsssf.org/tablesm/malt05.html |archive-date=27 November 2022 |access-date=27 February 2023 |website=RSSSF}}</ref>
* Maltese FA Trofi: 2003–04<ref>{{Cite web |title=FA Trophy |url=http://www.maltafootball.com/reports/040518.shtml |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20091126033026/http://www.maltafootball.com/reports/040518.shtml |archive-date=26 November 2009 |website=MaltaFootball.com}}</ref>
'''Di one wey E kolet from Naija'''
* Afrika kop of Nashon runner-up: 2000,<ref>{{Cite web |title=African Nations Cup 2000 |url=https://www.rsssf.org/tables/00a.html |archive-url=https://web.archive.org/web/20221203190616/https://www.rsssf.org/tables/00a.html |archive-date=3 December 2022 |access-date=27 February 2023 |website=RSSSF}}</ref> Na third dem win for 2002<ref>{{Cite web |title=African Nations Cup 2002 |url=https://www.rsssf.org/tables/02a.html |archive-url=https://web.archive.org/web/20221130105522/https://www.rsssf.org/tables/02a.html |archive-date=30 November 2022 |access-date=27 February 2023 |website=RSSSF}}</ref>
'''Di one wey E kolet for Imself'''
* Maltese Premier League Goalkeeper for di Year: 2005–06,<ref name="tmi1">{{Cite news |date=8 June 2006 |title=Four Birkirkara Players and coach win top football awards |work=The Malta Independent |url=https://www.independent.com.mt/articles/2006-06-08/others/four-birkirkara-players-and-coach-win-top-football-awards-92525/ |access-date=27 February 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230227213130/https://www.independent.com.mt/articles/2006-06-08/others/four-birkirkara-players-and-coach-win-top-football-awards-92525/ |archive-date=27 February 2023}}</ref> 2006–07<ref name="tom2">{{Cite news |date=10 June 2007 |title=Bogdanovic secures double |work=Times of Malta |url=https://timesofmalta.com/articles/view/bogdanovic-secures-double.14938 |access-date=27 February 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230227213256/https://timesofmalta.com/articles/view/bogdanovic-secures-double.14938 |archive-date=27 February 2023}}</ref>
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1977]]
[[Katigori:Pages with unreviewed translations]]
ihg4wgftxahb73c4qmcmvkn5pbkxwnf
35166
35165
2026-07-06T14:23:26Z

swmwr7uw23ma37cb7y1qn19tcn4drsz
Innocent Egbunike
0
3454
35167
2026-07-06T17:49:54Z
Thesaleswiz
3560
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1362494468|Innocent Egbunike]]"
35167
wikitext
text/x-wiki
'''Innocent Ejima Egbunike''' (wey dem [[bon]] 30 November 1961) na forma ronna wey dey ron for [[Naija]].
E studi for ''Azusa Pacific'' Universiti, wia e hol skol rekod for 400 mitas.<ref>{{Cite web |title=History - Track and Field - Cougar Athletics - Azusa Pacific University |url=http://www.apu.edu/athletics/trackandfield/history/ |access-date=2010-09-27 |publisher=Apu.edu}}</ref> an di di automatik taim NAIA mit rekod insaid di 200 mitas ron.<ref>{{Cite web |date=6 January 2009 |title=NAIA men's outdoor track and field |url=http://www.naiahonors.com/records/MensOutdoorChampHistory.pdf |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20181027070736/http://www.naiahonors.com/records/MensOutdoorChampHistory.pdf |archive-date=27 October 2018 |access-date=23 August 2019 |publisher=naiahonors.com}}</ref>
== Im meda ==
Insaid di 1983 Somma ''Universiade'' e win di 200 mitas ron. For di Afrika kontinent level, im win di 1987 All-Afrika Geims an e stil kari tri gol meda insaid di Afrika Shampionship.
E win Olimpik nomba tri posishon insaid di 4 × 400 maraton riley wey hapun for ''Los Angeles'' 1984. E kari nomba six posishon for di faina of di individual ron for 400m kompetishon. Afta four yia for ''Seoul'' Olympiks, e kari nomba faif posishon. Join bodi with dat won, e ''win'' silva meda insaid di 400 mitas for di 1987 Wold Shampionship.
E stil kari fest an win Gol meda insaid di 200 mitas for di 1983 Somma ''Universiade'' wit im pesona bes of 20.42 sekons; e folo am up wen e kari nomba six posishon insaid di 200 mitas faina wey big ronna dem dey for di 1983 Wold Shampionship in Atletiks inside ''Helsinki''. Im win ''Soviet'' 100 mitas for 1983.
== Afta Im ronin karia ==
Afta e ritaya from di kompetishon, e bigin work as kosh. Na im be di kosh of di Naija Trak an Fild tim for di 1996 an 2000 Somma Olimpiks, an e stil be di hed kosh for di 2008 Somma Olimpiks.
E bin kosh Angelo Taylor, di man wey win gol meda for di 400 mitas ''hurdles'' for di 2008 Somma Olimpiks, an e kosh Chris Brown, di man wey kari nomba four posishon for di 400 mitas for di same 2008 Somma Olimpiks Geims.
Egbunike na di hed kosh of Pasadena City Kollej Trak an Fild tim as we dey tok so.
== Wia dem fit rid di tori ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1961]]
5e56dr8hp2t7pk72cnexmdm8ersbo24
35168
35167
2026-07-06T17:53:14Z

2r8o0wbtl5l1ecq1brjlopz49dfuku8
Udeme Ekpeyong
0
3455
35169
2026-07-06T18:06:39Z
Thesaleswiz
3560
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1337345745|Udeme Ekpeyong]]"
35169
wikitext
text/x-wiki
'''Udeme Sam Ekpeyong''' (wey dem [[bon]] 28 mach 1973) na forma [[Naija|Naja]] ronna wey bin dey ron for Naija insaid di 400 mitas katigori.
Ekpeyong de insaid di pipul dem wey be Al-Amerikan ronna for di ''USC Trojans'' trak an fild tim, wia e kari nomba eit posishon insaid di 400m for di 1995 ''NCAA'' division I Atdoor trak an fild shampionship.<ref name="400 meters at the NCAA Division I Men's Outdoor Track and Field Championships">{{Cite web |title=400 meters at the NCAA Division I Men's Outdoor Track and Field Championships |url=https://www.ustfccca.org/records-lists/meet-history-by-event?gender=1&series=3369&event=4 |access-date=28 December 2024 |website=[[USTFCCCA]]}}</ref>
Ekpeyong kari nomba three posishon insaid di 4 × 400 maraton riley for di 1995 wold shampionship, wen e join bodi with im tim Kunle Adejuyigbe, Jude Monye, an [[Sunday Bada]]. For di 1992 somma olimpiks, e kari nomba faif posishon with im tim Emmanuel Okoli, Hassan Bosso, an Sunday Bada.<ref>http://users.skynet.be/hermandw/olymp/stathmr4.html#1992</ref>
E bin folo komot for di 1994 Komonwelt geims bikos di Kanada boda savis ejensi fin steroid insaid im sutkeis..<ref>{{Cite web |date=16 Aug 1994 |title=Steroids a ticket home for Nigerian |url=https://www.newspapers.com/article/the-province-steroids-a-ticket-home-for/172421812/ |access-date=15 May 2025 |publisher=The Province |page=50}}</ref>
== Wia dem fit rid am ==
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1973]]
tjit6gjmjcutmsc8kxtea3fviev9ji4
35170
35169
2026-07-06T18:09:25Z

7eq3mu588evjtfeapmus4ewegifrx5z
Kayode Elegbede
0
3456
35171
2026-07-06T18:19:51Z
Thesaleswiz
3560
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1361727279|Kayode Elegbede]]"
35171
wikitext
text/x-wiki
'''Olukayode "Kayode" Elegbede''' (dem [[bon]] 9 septemba 1955) na forma [[Naija]] ronna an ''long'' jompa wey bin dey ron an jomp for Naija.
E kari nomba tu posishon for di fest Afrika shampionship insaid 1979, wen e jomp 7.89 mitas bihain im kontri-man Ajayi Agbebaku.<ref>{{Cite web |title=African Championships |url=http://www.gbrathletics.com/ic/afc.htm |access-date=23 May 2014 |website=GBR Athletics |publisher=Athletics Weekly}}</ref> E kari nomba ileven posishon for di 1980 olympik gems<ref>https://worldathletics.org/athletes/-/14356151</ref> For dat same place, e kari nomba seven posishon insaid di 4 × 100 maraton riley, wen e join bodi wit Hammed Adio, Olajide Oyeledun, an Peter Okodogbe. <ref>{{Cite web |title=Nigeria Athletics at the 1980 Moskva Summer Games |url=https://www.sports-reference.com/olympics/countries/NGR/summer/1980/ATH/ |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20200417094151/https://www.sports-reference.com/olympics/countries/NGR/summer/1980/ATH/ |archive-date=17 April 2020 |access-date=23 May 2014 |publisher=Sports-Reference.com}}</ref>
Di jomp wey far pass wey Elegbede don jomp for ''long'' jomp na 8.02 mitas insaid 1982, an di tim wey fas pas wey e don yuz ron 100 mitas na 10.6 sekons insaid 1980.<ref name="sref">{{Cite web |title=Kayode Elegbede |url=https://www.sports-reference.com/olympics/athletes/el/kayode-elegbede-1.html |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20200418055908/https://www.sports-reference.com/olympics/athletes/el/kayode-elegbede-1.html |archive-date=18 April 2020 |access-date=23 May 2014 |publisher=Sports-Reference.com}}</ref>
== Wia dem fit rid am ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1955]]
[[Katigori:Ronna]]
7yqjraq6ju7dd9hmghmw1zmm0f4r652
35172
35171
2026-07-06T18:20:28Z

cgm2bz0cp8ybukvqila1kxh0x51f1im
Uchenna Emedolu
0
3457
35173
2026-07-06T18:34:05Z
Thesaleswiz
3560
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1361883259|Uchenna Emedolu]]"
35173
wikitext
text/x-wiki
'''Uchenna Emedolu''' (dey [[bon]] am 17 septemba 1976) na forma [[Naija]] ronna wey dey ron for Naija insaid 100 mitas and 200 mitas katigoti.<ref name="beijing">{{Cite web |title=Athlete biography: Uchenna Emedolu |url=http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |archive-date=2008-09-03 |access-date=25 August 2008 |website=Beijing2008.cn |publisher=[[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]}}</ref>
Di tim wey fas pas wey e don yuz ron 100 mitas na 9.97 sekons, an na for di 2003 Al-Afrika gems e ron am wen e kari nomba tu posishon
Dem rank am for nomba nain posishon for Naija, bihain Olusoji Fasuba, Divine Oduduru, Seun Ogunkoya, Davidson Ezinwa, Olapade Adeniken, Deji Aliu, Raymond Ekevwo an Francis Obikwelu.<ref name="Complete Sports">{{Cite news |last=Ezekute |first=Nnamdi |date=2020-06-10 |title=Top 10 Fastest Men In Nigeria's Sprint History! |work=[[Complete Sports]] |location=Lagos, Nigeria |url=https://www.completesports.com/top-10-fastest-men-in-nigerias-sprint-history/ |access-date=2026-02-13}}</ref>
Emedolu de insaid di pipu wey bin ron for di 2000, 2004, an 2008 somma olimpiks. Insaid 2004, e rish di semi-faina for di ''individual'' 100 mitas ron.
E jon bodi with Olusoji Fasuba, Aaron Egbele, an Deji Aliu, e win di bronze meda insaid di 4 × 100 maraton riley.
Bot di 2008 somma olimpiks insaid ''Beijing'' no to beta for am. Insaid di ''individual'' ivent, e yuz 10.46 sekons to kari nomba four posishon insaid di fest rouns, na so e take komot.
Insaid di 4 × 100 maraton riley, e jon bodi wit Onyeabor Ngwogu, Obinna Metu, an Chinedu Oriala, bot dem no rish di faina of di race insaid di hits bikos of misteik wey dem du.<ref name="beijing">{{Cite web |title=Athlete biography: Uchenna Emedolu |url=http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |archive-date=2008-09-03 |access-date=25 August 2008 |website=Beijing2008.cn |publisher=[[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]}}<cite class="citation web cs1" data-ve-ignore="">[https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml "Athlete biography: Uchenna Emedolu"]. ''Beijing2008.cn''. [[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]. Archived from [http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml the original] on 3 September 2008<span class="reference-accessdate">. Retrieved <span class="nowrap">25 August</span> 2008</span>.</cite></ref>
== Wia dem fit rid am ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1976]]
1gxu9b7z300ui0zr8mpwk9pt8k3xwul
35174
35173
2026-07-06T18:38:45Z
Thesaleswiz
3560
35174
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Uchenna Emedolu''' (dey [[bon]] am 17 septemba 1976) na forma [[Naija]] ronna wey dey ron for Naija insaid 100 mitas and 200 mitas katigoti.<ref name="beijing">{{Cite web |title=Athlete biography: Uchenna Emedolu |url=https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |url-status= |archive-url= |archive-date=2008-09-03 |access-date=25 August 2008 |website=Beijing2008.cn }}</ref>
Di tim wey fas pas wey e don yuz ron 100 mitas na 9.97 sekons, an na for di 2003 Al-Afrika gems e ron am wen e kari nomba tu posishon
Dem rank am for nomba nain posishon for Naija, bihain Olusoji Fasuba, Divine Oduduru, Seun Ogunkoya, Davidson Ezinwa, Olapade Adeniken, Deji Aliu, Raymond Ekevwo an Francis Obikwelu.<ref name="Complete Sports">{{Cite news |last=Ezekute |first=Nnamdi |date=2020-06-10 |title=Top 10 Fastest Men In Nigeria's Sprint History! |location=Lagos, Nigeria |url=https://www.completesports.com/top-10-fastest-men-in-nigerias-sprint-history/ |access-date=2026-02-13}}</ref>
Emedolu de insaid di pipu wey bin ron for di 2000, 2004, an 2008 somma olimpiks. Insaid 2004, e rish di semi-faina for di ''individual'' 100 mitas ron.
E jon bodi with Olusoji Fasuba, Aaron Egbele, an Deji Aliu, e win di bronze meda insaid di 4 × 100 maraton riley.
Bot di 2008 somma olimpiks insaid ''Beijing'' no to beta for am. Insaid di ''individual'' ivent, e yuz 10.46 sekons to kari nomba four posishon insaid di fest rouns, na so e take komot.
Insaid di 4 × 100 maraton riley, e jon bodi wit Onyeabor Ngwogu, Obinna Metu, an Chinedu Oriala, bot dem no rish di faina of di race insaid di hits bikos of misteik wey dem du.<ref name="beijing">{{Cite web |title=Athlete biography: Uchenna Emedolu |url=http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |archive-date=2008-09-03 |access-date=25 August 2008 |website=Beijing2008.cn |publisher=[[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]}}<cite class="citation web cs1" data-ve-ignore="">[https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml "Athlete biography: Uchenna Emedolu"]. ''Beijing2008.cn''. [[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]. Archived from [http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml the original] on 3 September 2008<span class="reference-accessdate">. Retrieved <span class="nowrap">25 August</span> 2008</span>.</cite></ref>
== Wia dem fit rid am ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1976]]
qbh7vj1jqqpf7ui76dw24h2qi8mww6o
35175
35174
2026-07-06T18:39:36Z
Thesaleswiz
3560
35175
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Uchenna Emedolu''' (dey [[bon]] am 17 septemba 1976) na forma [[Naija]] ronna wey dey ron for Naija insaid 100 mitas and 200 mitas katigoti.<ref name="beijing">{{Cite web |title=Athlete biography: Uchenna Emedolu |url=https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |url-status= |archive-url= |archive-date=2008-09-03 |access-date=25 August 2008 |website=Web Archive }}</ref>
Di tim wey fas pas wey e don yuz ron 100 mitas na 9.97 sekons, an na for di 2003 Al-Afrika gems e ron am wen e kari nomba tu posishon
Dem rank am for nomba nain posishon for Naija, bihain Olusoji Fasuba, Divine Oduduru, Seun Ogunkoya, Davidson Ezinwa, Olapade Adeniken, Deji Aliu, Raymond Ekevwo an Francis Obikwelu.<ref name="Complete Sports">{{Cite news |last=Ezekute |first=Nnamdi |date=2020-06-10 |title=Top 10 Fastest Men In Nigeria's Sprint History! |location=Lagos, Nigeria |url=https://www.completesports.com/top-10-fastest-men-in-nigerias-sprint-history/ |access-date=2026-02-13}}</ref>
Emedolu de insaid di pipu wey bin ron for di 2000, 2004, an 2008 somma olimpiks. Insaid 2004, e rish di semi-faina for di ''individual'' 100 mitas ron.
E jon bodi with Olusoji Fasuba, Aaron Egbele, an Deji Aliu, e win di bronze meda insaid di 4 × 100 maraton riley.
Bot di 2008 somma olimpiks insaid ''Beijing'' no to beta for am. Insaid di ''individual'' ivent, e yuz 10.46 sekons to kari nomba four posishon insaid di fest rouns, na so e take komot.
Insaid di 4 × 100 maraton riley, e jon bodi wit Onyeabor Ngwogu, Obinna Metu, an Chinedu Oriala, bot dem no rish di faina of di race insaid di hits bikos of misteik wey dem du.<ref name="beijing">{{Cite web |title=Athlete biography: Uchenna Emedolu |url=http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml |archive-date=2008-09-03 |access-date=25 August 2008 |website=Beijing2008.cn |publisher=[[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]}}<cite class="citation web cs1" data-ve-ignore="">[https://web.archive.org/web/20080903081156/http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml "Athlete biography: Uchenna Emedolu"]. ''Beijing2008.cn''. [[The Beijing Organizing Committee for the Games of the XXIX Olympiad]]. Archived from [http://results.beijing2008.cn/WRM/ENG/BIO/Athlete/3/245613.shtml the original] on 3 September 2008<span class="reference-accessdate">. Retrieved <span class="nowrap">25 August</span> 2008</span>.</cite></ref>
== Wia dem fit rid am ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1976]]
1s911rc7vwv0e75nnj82gdgh05z3ug6
Peter Emelieze
0
3458
35176
2026-07-06T18:58:45Z
Thesaleswiz
3560
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1361842708|Peter Emelieze]]"
35176
wikitext
text/x-wiki
'''Peter O. Emelieze''' (wey dem bon 19 apri 1988) na Naija-Germany ronna wey dey ron 60 mitas, 100 mitas, an 200 mitas.
== Im Laif an Karia ==
Dem bon am for Lagos. E rish di semi-faina for insaid di 60 mitas ron wey hapun for di 2010 wold indor shampionship insaid Doha, Qatar. <ref>{{Cite web |title=Peter Emelieze Bio, Stats, and Results |url=https://www.sports-reference.com/olympics/athletes/em/peter-emelieze-1.html |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20200418011347/https://www.sports-reference.com/olympics/athletes/em/peter-emelieze-1.html |archive-date=2020-04-18 |access-date=22 July 2017 |website=Olympics at Sports-Reference.com}}</ref>
E stil folo dem ron insaid di IAAF wold indor shampionship insaid 2012 for Istanbul, Turkey, an di wold atletiks wold indor shampionship insaid 2018 for ''Birmingham, United Kingdom''.<ref name=":0">https://worldathletics.org/athletes/-/14214949</ref>
Di tim wey fast pass wey e don yuz ron 60 mitas na 6.60 sekons an e ron am for ''Karlsruhe, Germany'' insaid February 2009, an e run for ''Val-de-Reuil, France'' insaid 2012.
Insaid di 200 mitas, di time wey e yuz na 21.35 sekons wey e ron insaid ''Eaubonne, France'' for february 2009. E get pesonal bes of 10.18 sekons insaid di 100 mitas, wey e ron for ''Bottrop, Germany'' insaid augus 2008, an ''Weinheim, Germany'' insaid 2011. <ref name=":0" />
Di time wey beta pass for am insaid di 200 mitas na 20.97 sekons wey e ron for ''Brasschaat'' insaid julai 2008.
E bin win di afrika shampionship tu taims insaid di 4 × 100 maraton riley, e win gol meda for di afrika atletiks shampionship insaid [[Mauritius]] 2006, an e win silva meda insaid ''Porto-Novo, Benin'' for 2012.
E stil folo dem ron insaid di 100 mitas ivent for di 2012 olimpik gems insaid ''London, United Kingdom'', wia e yuz 10.22 sekons ron am.
== Wia dem fit rid am ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]]
gwl75g0np27md9gkbnrxrd961jzh9vz
35177
35176
2026-07-06T18:59:18Z

irqvqm7w6ow93gyhwnxz5ipy4rmonru