Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.10 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Yuza:Pingponging 2 2016 35221 25178 2026-07-11T21:50:59Z Pingponging 28 35221 wikitext text/x-wiki {{#babel:pcm|en}} Mai nem na Precious an na mai pej bi dis. Yu fit send mi mesej an I go ansa yu. hopz276dipdasys2eglx8191pmjev5c Makanjuola Sunday Ojo 0 3466 35217 2026-07-11T20:00:14Z Pingponging 28 Created page with "'''Makanjuola Sunday Ojo''' (wey dem [[bon]] for 1 March 1975) na [[Naija]] politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, and e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.<ref name="GreenCham">{{Cite web |title=The Green Chamber Nigeria - The 10th Assembly, Nigeria House of Representatives |url=https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |access-date=2024-12-25 |website=thegreenchamb..." 35217 wikitext text/x-wiki '''Makanjuola Sunday Ojo''' (wey dem [[bon]] for 1 March 1975) na [[Naija]] politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, and e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.<ref name="GreenCham">{{Cite web |title=The Green Chamber Nigeria - The 10th Assembly, Nigeria House of Representatives |url=https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |access-date=2024-12-25 |website=thegreenchamber.ng}}</ref> E don dey di pozishon sins June 2023. Ojo dey insaid one politis grup wey dem dey kol Peoples Democratic Party (PDP), an e dey join bring niu lo sens an e dey tok insaid di big govment mitin for Nashona Asembli.<ref>{{Cite web |last=Ogunwade |first=Rukiyat |date=2023-04-04 |title=House of Reps-elect, Makanjuola, commissions 3 projects in Surulere LG |url=https://tribuneonlineng.com/house-of-reps-elect-makanjuola-commissions-3-projects-in-surulere-lg/ |access-date=2024-12-26 |website=The Express Tribune |language=en-GB}}</ref><ref>{{Cite web |title=National Assembly Election Winners in Oyo – THISDAYLIVE |url=https://www.thisdaylive.com/index.php/2023/02/27/national-assembly-election-winners-in-oyo/ |access-date=2024-12-26 |website=thisdaylive.com}}</ref> == Hau e tek du politis == Na Makanjuola first taim to dey du dis Haus of Rep wok, an na im kolet di pozishon from Odebunmi Olusegun Dokun wey Ogo-Oluwa/Surulere pipul chuz three taims from 2011 go rich 2023.<ref name="q241">{{cite web |date=2023-08-26 |title=Tribunal Dismisses Oyo APC Rep, Odebunmi's Petition, Upholds Makanjuola Of PDP's Victory |url=https://newtelegraphng.com/tribunal-dismissses-oyo-apc-rep-odebunmis-petition-upholds-makanjuola-of-pdps-victory/ |access-date=2024-12-26 |website=New Telegraph}}</ref><ref name="GreenCham" /><ref>{{Cite web |title=10th National Assembly Members - Voter - Validating the Office of the Electorate on Representation |url=https://orderpaper.ng/voter/10th-national-assembly-member?id=Ojo-Sunday-Makanjuola-3547 |access-date=2024-12-25 |website=orderpaper.ng}}</ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} {{DEFAULTSORT:Ojo, Makanjuola Sunday}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1975]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija politishan]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] hfj45co0s4f9iifx3oyfkumxc86l0ff 35218 35217 2026-07-11T20:01:36Z Pingponging 28 35218 wikitext text/x-wiki '''Makanjuola Sunday Ojo''' (wey dem [[bon]] for 1 March 1975) na [[Naija]] politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, and e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.<ref name="GreenCham">{{Cite web |title=The Green Chamber Nigeria - The 10th Assembly, Nigeria House of Representatives |url=https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |access-date=2024-12-25 |website=thegreenchamber.ng}}</ref> E don dey di pozishon sins June 2023. Ojo dey insaid one politis grup wey dem dey kol Peoples Democratic Party (PDP), an e dey join bring niu lo sens an e dey tok insaid di big govment mitin for Nashona Asembli.<ref>{{Cite web |last=Ogunwade |first=Rukiyat |date=2023-04-04 |title=House of Reps-elect, Makanjuola, commissions 3 projects in Surulere LG |url=https://tribuneonlineng.com/house-of-reps-elect-makanjuola-commissions-3-projects-in-surulere-lg/ |access-date=2024-12-26 |website=The Express Tribune |language=en}}</ref><ref>{{Cite web |title=National Assembly Election Winners in Oyo – THISDAYLIVE |url=https://www.thisdaylive.com/index.php/2023/02/27/national-assembly-election-winners-in-oyo/ |access-date=2024-12-26 |website=thisdaylive.com}}</ref> == Hau e tek du politis == Na Makanjuola first taim to dey du dis Haus of Rep wok, an na im kolet di pozishon from Odebunmi Olusegun Dokun wey Ogo-Oluwa/Surulere pipul chuz three taims from 2011 go rich 2023.<ref name="q241">{{cite web |date=2023-08-26 |title=Tribunal Dismisses Oyo APC Rep, Odebunmi's Petition, Upholds Makanjuola Of PDP's Victory |url=https://newtelegraphng.com/tribunal-dismissses-oyo-apc-rep-odebunmis-petition-upholds-makanjuola-of-pdps-victory/ |access-date=2024-12-26 |website=New Telegraph}}</ref><ref name="GreenCham" /><ref>{{Cite web |title=10th National Assembly Members - Voter - Validating the Office of the Electorate on Representation |url=https://orderpaper.ng/voter/10th-national-assembly-member?id=Ojo-Sunday-Makanjuola-3547 |access-date=2024-12-25 |website=orderpaper.ng}}</ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} {{DEFAULTSORT:Ojo, Makanjuola Sunday}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1975]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija politishan]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] benun4lilbm2501dkc7kfly50kprjwk 35219 35218 2026-07-11T20:02:35Z Pingponging 28 35219 wikitext text/x-wiki '''Makanjuola Sunday Ojo''' (wey dem [[bon]] for 1 March 1975) na [[Naija]] politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, and e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.<ref name="GreenCham">{{Cite web |title=The Green Chamber Nigeria - The 10th Assembly, Nigeria House of Representatives |url=https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |access-date=2024-12-25 |website=thegreenchamber.ng}}</ref> E don dey di pozishon sins June 2023. Ojo dey insaid one politis grup wey dem dey kol Peoples Democratic Party (PDP), an e dey join bring niu lo sens an e dey tok insaid di big govment mitin for Nashona Asembli.<ref>{{Cite web |last=Ogunwade |first=Rukiyat |date=2023-04-04 |title=House of Reps-elect, Makanjuola, commissions 3 projects in Surulere LG |url=https://tribuneonlineng.com/house-of-reps-elect-makanjuola-commissions-3-projects-in-surulere-lg/ |access-date=2024-12-26 |website=The Express Tribune }}</ref><ref>{{Cite web |title=National Assembly Election Winners in Oyo – THISDAYLIVE |url=https://www.thisdaylive.com/index.php/2023/02/27/national-assembly-election-winners-in-oyo/ |access-date=2024-12-26 |website=thisdaylive.com}}</ref> == Hau e tek du politis == Na Makanjuola first taim to dey du dis Haus of Rep wok, an na im kolet di pozishon from Odebunmi Olusegun Dokun wey Ogo-Oluwa/Surulere pipul chuz three taims from 2011 go rich 2023.<ref name="q241">{{cite web |date=2023-08-26 |title=Tribunal Dismisses Oyo APC Rep, Odebunmi's Petition, Upholds Makanjuola Of PDP's Victory |url=https://newtelegraphng.com/tribunal-dismissses-oyo-apc-rep-odebunmis-petition-upholds-makanjuola-of-pdps-victory/ |access-date=2024-12-26 |website=New Telegraph}}</ref><ref name="GreenCham" /><ref>{{Cite web |title=10th National Assembly Members - Voter - Validating the Office of the Electorate on Representation |url=https://orderpaper.ng/voter/10th-national-assembly-member?id=Ojo-Sunday-Makanjuola-3547 |access-date=2024-12-25 |website=orderpaper.ng}}</ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} {{DEFAULTSORT:Ojo, Makanjuola Sunday}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1975]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija politishan]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] 5gfcbu6s9xyw8gjz633dpq5ggmfo99b 35220 35219 2026-07-11T20:03:13Z Pingponging 28 35220 wikitext text/x-wiki '''Makanjuola Sunday Ojo''' (wey dem [[bon]] for 1 March 1975) na [[Naija]] politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, an e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.<ref name="GreenCham">{{Cite web |title=The Green Chamber Nigeria - The 10th Assembly, Nigeria House of Representatives |url=https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |access-date=2024-12-25 |website=thegreenchamber.ng}}</ref> E don dey di pozishon sins June 2023. Ojo dey insaid one politis grup wey dem dey kol Peoples Democratic Party (PDP), an e dey join bring niu lo sens an e dey tok insaid di big govment mitin for Nashona Asembli.<ref>{{Cite web |last=Ogunwade |first=Rukiyat |date=2023-04-04 |title=House of Reps-elect, Makanjuola, commissions 3 projects in Surulere LG |url=https://tribuneonlineng.com/house-of-reps-elect-makanjuola-commissions-3-projects-in-surulere-lg/ |access-date=2024-12-26 |website=The Express Tribune }}</ref><ref>{{Cite web |title=National Assembly Election Winners in Oyo – THISDAYLIVE |url=https://www.thisdaylive.com/index.php/2023/02/27/national-assembly-election-winners-in-oyo/ |access-date=2024-12-26 |website=thisdaylive.com}}</ref> == Hau e tek du politis == Na Makanjuola first taim to dey du dis Haus of Rep wok, an na im kolet di pozishon from Odebunmi Olusegun Dokun wey Ogo-Oluwa/Surulere pipul chuz three taims from 2011 go rich 2023.<ref name="q241">{{cite web |date=2023-08-26 |title=Tribunal Dismisses Oyo APC Rep, Odebunmi's Petition, Upholds Makanjuola Of PDP's Victory |url=https://newtelegraphng.com/tribunal-dismissses-oyo-apc-rep-odebunmis-petition-upholds-makanjuola-of-pdps-victory/ |access-date=2024-12-26 |website=New Telegraph}}</ref><ref name="GreenCham" /><ref>{{Cite web |title=10th National Assembly Members - Voter - Validating the Office of the Electorate on Representation |url=https://orderpaper.ng/voter/10th-national-assembly-member?id=Ojo-Sunday-Makanjuola-3547 |access-date=2024-12-25 |website=orderpaper.ng}}</ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} {{DEFAULTSORT:Ojo, Makanjuola Sunday}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1975]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija politishan]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] 6cigz2xrlehaa7z5t5hlldansy2tcsd Rita Chikwelu 0 3467 35222 2026-07-12T00:14:38Z Biowikician 24 Created page with "'''Rita Chikwelu''' (dey [[bon]] am 6 March 1988) na [[Naija]] profeshonal futbola wey dey plei front an midfida for Al-Riyadthc, one futbol klub wey de Saudi Wumen Premiha Ligi an for Naija Wumen Nashona Tim. Chikwelu don plei for Umeå IK klub an Kristianstads DFF klub wey de Sweden. E don olso plei for Madrid CFF, an Levante Las Planas. Dis two klub de Spain. ==Hau e tek plei for im kontri== Chikwelu join di Naija fimeli futbol tim wey go FIFA Wold Kup wey hapun in..." 35222 wikitext text/x-wiki '''Rita Chikwelu''' (dey [[bon]] am 6 March 1988) na [[Naija]] profeshonal futbola wey dey plei front an midfida for Al-Riyadthc, one futbol klub wey de Saudi Wumen Premiha Ligi an for Naija Wumen Nashona Tim. Chikwelu don plei for Umeå IK klub an Kristianstads DFF klub wey de Sweden. E don olso plei for Madrid CFF, an Levante Las Planas. Dis two klub de Spain. ==Hau e tek plei for im kontri== Chikwelu join di Naija fimeli futbol tim wey go FIFA Wold Kup wey hapun in 2004 an 2008. Chikwelu plei im fest futbol game for Naija Fimeli Sinior Nashonal Tim in 2007 wen e join di Fimeli Nashonal Tim go FIFA Wumen Wold Kup. E de di tim wey go 2008 ''Summer Olympics'' kompetishon wey hapun in China. Chikwelu stil de di tim wey go 2011 FIFA Wumen Wold Kup. fxllmmc67ide1tbx28o0dgm4rytlt27 35223 35222 2026-07-12T00:20:17Z Biowikician 24 35223 wikitext text/x-wiki '''Rita Chikwelu''' (dey [[bon]] am 6 March 1988) na [[Naija]] profeshonal futbola wey dey plei front an midfida for Al-Riyadthc, one futbol klub wey de Saudi Wumen Premiha Ligi an for Naija Wumen Nashona Tim. Chikwelu don plei for Umeå IK klub an Kristianstads DFF klub wey de Sweden. E don olso plei for Madrid CFF, an Levante Las Planas. Dis two klub de Spain. ==Hau e tek plei futbol for klub== From 2006 go rish 2009, Chikwelu plei futbol for ''FC United'', one klub wey de Finland. Na Chikwelu bi di hi-yest go- skola for di Finish Wumen Ligi ( anoda nem for di ligi na Naisten Liigi) in 2009 as e get 22 go. Fom 2010 go rish2016. Chikwelu plei futbol wit ''Umeå IK''. Afta seven yies don pass wey Chikwelu yuz plei wit Umeå IK, e komot liv dem wen di klub go religeshon an join ''Kristianstad DFF''. Di kontrat wey Chikwelu sahin tok sey na two yies e go tek plei futbol wit dem. Chikwelu leta kolet trasfa go ''Madrid CFF'' an e stil go ''Levante Las Planas'' wey de Spain. For August 2023, Chikwelu sahin for Saudi Klub ''Al-Shabab''. ==Hau e tek plei for im kontri== Chikwelu join di Naija fimeli futbol tim wey go FIFA Wold Kup wey hapun in 2004 an 2008. Chikwelu plei im fest futbol game for Naija Fimeli Sinior Nashonal Tim in 2007 wen e join di Fimeli Nashonal Tim go FIFA Wumen Wold Kup. E de di tim wey go 2008 ''Summer Olympics'' kompetishon wey hapun in China. Chikwelu stil de di tim wey go 2011 FIFA Wumen Wold Kup. bck6dpv6vea6sufm1mew8rj48hod2d9 35224 35223 2026-07-12T00:33:05Z Biowikician 24 35224 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Rita Chikwelu''' (dey [[bon]] am 6 March 1988) na [[Naija]] profeshonal futbola wey dey plei front an midfida for Al-Riyadthc, one futbol klub wey de Saudi Wumen Premiha Ligi an for Naija Wumen Nashona Tim. Chikwelu don plei for Umeå IK klub an Kristianstads DFF klub wey de Sweden. E don olso plei for Madrid CFF, an Levante Las Planas. Dis two klub de Spain. ==Hau e tek plei futbol for klub== From 2006 go rish 2009, Chikwelu plei futbol for ''FC United'', one klub wey de Finland. Na Chikwelu bi di hi-yest go- skola for di Finish Wumen Ligi ( anoda nem for di ligi na Naisten Liigi) in 2009 as e get 22 go. Fom 2010 go rish 2016. Chikwelu plei futbol wit ''Umeå IK''. Afta seven yies don pass wey Chikwelu yuz plei wit Umeå IK, e komot liv dem wen di klub go religeshon an join ''Kristianstad DFF''. Di kontrat wey Chikwelu sahin tok sey na two yies e go tek plei futbol wit dem. Chikwelu leta kolet trasfa go ''Madrid CFF'' an e stil go ''Levante Las Planas'' wey de Spain. For August 2023, Chikwelu sahin for Saudi Klub ''Al-Shabab''. ==Hau e tek plei for im kontri== Chikwelu join di Naija fimeli futbol tim wey go FIFA Wold Kup wey hapun in 2004 an 2008. Chikwelu plei im fest futbol game for Naija Fimeli Sinior Nashonal Tim in 2007 wen e join di Fimeli Nashonal Tim go FIFA Wumen Wold Kup. E de di tim wey go 2008 ''Summer Olympics'' kompetishon wey hapun in China. Chikwelu stil de di tim wey go 2011 FIFA Wumen Wold Kup. j6320wu3chydc2hkwxb3u3ramzx3939