Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.10
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Cross River State
0
216
35258
28939
2026-07-14T11:15:34Z
Joshuacode
3800
35258
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Cross River State''' na one of di 36 states for [[Naija]] and di capital na [[Calabar]]. Di state slogan na "The People's Paradise"<ref><nowiki>https://currentaffairs.ng/state/cross-river/</nowiki></ref>,an di governor of di state na [[Benedict Ayade]].<ref>https://www.nigeriagalleria.com/Nigeria/Nigerian-States-Capital-Governors.html</ref><ref>{{Cite web |url=https://www.onlinedailys.com/the-nigerian-36-states-capitals-governors-and-slogans/ |title=Archive copy |access-date=2021-10-17 |archive-date=2021-10-17 |archive-url=https://web.archive.org/web/20211017131917/https://www.onlinedailys.com/the-nigerian-36-states-capitals-governors-and-slogans/ |url-status=dead }}</ref>
==Wia dem gada di tori==
[[Katigori:Naijá]]
0wd8ggr62snmib2ip722f4kfvtyu4yd
Demi Isaac Oviawe
0
237
35256
24222
2026-07-14T11:06:05Z
Joshuacode
3800
35256
wikitext
text/x-wiki
{{databox}}
'''Demi Isaac Oviawe''' (dem bon am November 2 2000)na Nigerian-bon Irish aktres. Pipu sabi ha for di role wey shi akt as Linda Walsh for 2018 RÌÉ/BBC komdi siries The Young Offenders. For 2017 di Irish Examiners wey ha nem na Oviawe as one of their annual "ones to watch for 2018". Shi appear for 2019 series of di Irish edition of Dancing with the stars. Shi komot for di competishon February 17 an na shi bi di fes celibriti wey dem vote komot.
≈≈ Tori Abaut Ha Life≈≈
Oviawe dem bon ha for Benin city an shi muv kom Ireland wen shi bi two years old an shi gro op for county cork town of Mallow. Oviawe papa an mama wey their nem na joy an Joe given their dauta to one aktres nem Demi Moore. Dem get tu meni pikin as dem go Ireland. Oviawe mama die wen shi bi 5years an di papa die wen shi bi 15years. Boat of dem na cancer kill dem. Shi an ha two broda dem na their Irish stepmoda wey ha nem na Kim Carroll tek care of dem an shi bon two pikin man fo dia late papa an dia papa broda wey im nem na courage follow tek care of dem. Oviawe go mallow N01 Nashonal skul an den Davis kollege finish ha leaving cert fo 2019. Shi sabi se shi gud for aktin wen shi pla di rol as Mary for di skul Nativity play. latta shi akt for Camogie an Gaelic football an Starr for skul producshon of Beauty an the Beast,Grease an sister Akt. Bifo oviawe get plan ṣe shi go, go for trenin as sekondari skul tisha .Bot for 2017 shi go for audishon for YouTube for one rol for TV siries "The young offenders" an shi win di rol of "linda Walsh"
Televishon
{| class="wikitable sortable"
|+ Caption text
|-
| Year||Taitu || Rol|| Notes
|-
| 2018-2020||The Young Offenders||Linda walsh ||10episodes[11]
|-
| 2019||Dancing with the stars(Ireland)|| Herself||Contestant
|-
| TBA||Holding||Aoif||
|}
≈Fims≈
{| class="wikitable sortable"
|+ Caption text
|-
| Year || Taitu|| Rol|| Notes
|-
| 2020|| To All Mia Darling|| Adaeze|| Short [12]
|-
| 2022|| The School For Good and Evil||Anadil||post-producshon,diaret-to-streaming Fim[13]
|}
2q3x3isxp3jtpp4ah3zc59x35dpc1ef
35257
35256
2026-07-14T11:06:47Z
Joshuacode
3800
35257
wikitext
text/x-wiki
{{databox}}
'''Demi Isaac Oviawe''' (dem bon am November 2 2000)na Nijiria-bon Irish aktres. Pipu sabi ha for di role wey shi akt as Linda Walsh for 2018 RÌÉ/BBC komdi siries The Young Offenders. For 2017 di Irish Examiners wey ha nem na Oviawe as one of their annual "ones to watch for 2018". Shi appear for 2019 series of di Irish edition of Dancing with the stars. Shi komot for di competishon February 17 an na shi bi di fes celibriti wey dem vote komot.
≈≈ Tori Abaut Ha Life≈≈
Oviawe dem bon ha for Benin city an shi muv kom Ireland wen shi bi two years old an shi gro op for county cork town of Mallow. Oviawe papa an mama wey their nem na joy an Joe given their dauta to one aktres nem Demi Moore. Dem get tu meni pikin as dem go Ireland. Oviawe mama die wen shi bi 5years an di papa die wen shi bi 15years. Boat of dem na cancer kill dem. Shi an ha two broda dem na their Irish stepmoda wey ha nem na Kim Carroll tek care of dem an shi bon two pikin man fo dia late papa an dia papa broda wey im nem na courage follow tek care of dem. Oviawe go mallow N01 Nashonal skul an den Davis kollege finish ha leaving cert fo 2019. Shi sabi se shi gud for aktin wen shi pla di rol as Mary for di skul Nativity play. latta shi akt for Camogie an Gaelic football an Starr for skul producshon of Beauty an the Beast,Grease an sister Akt. Bifo oviawe get plan ṣe shi go, go for trenin as sekondari skul tisha .Bot for 2017 shi go for audishon for YouTube for one rol for TV siries "The young offenders" an shi win di rol of "linda Walsh"
Televishon
{| class="wikitable sortable"
|+ Caption text
|-
| Year||Taitu || Rol|| Notes
|-
| 2018-2020||The Young Offenders||Linda walsh ||10episodes[11]
|-
| 2019||Dancing with the stars(Ireland)|| Herself||Contestant
|-
| TBA||Holding||Aoif||
|}
≈Fims≈
{| class="wikitable sortable"
|+ Caption text
|-
| Year || Taitu|| Rol|| Notes
|-
| 2020|| To All Mia Darling|| Adaeze|| Short [12]
|-
| 2022|| The School For Good and Evil||Anadil||post-producshon,diaret-to-streaming Fim[13]
|}
pqtghcd34lc9nv2lavhnet4et92jzrg
Livinus Nnochiri
0
597
35255
17760
2026-07-14T11:04:22Z
Joshuacode
3800
35255
wikitext
text/x-wiki
'''Livinus Nnochiri''' na [[Naijá]] aktor. Dem giv am di ''2018 City People Movie Special Recognition Award.''<ref><nowiki>https://nollymeter.com/actor/1382</nowiki></ref>
== Fims wey e don du ==
*Bond (2019)
*Be with me - (2022). E du am wit Patience Ozokwor
*Maya - (2016)
*Beautiful Soul - (2008)
*Beautiful Soul 2 - (2008)
*Wind of Glory - (2007)
*Wind of Glory 2 - (2007)
== Wia we get di torí ==
[[Katigori:Tori About Pipu Life]]
n5om860yfpjgjitp9m06qjm7czhee1z
Kogi, Kogi State
0
2267
35259
26666
2026-07-14T11:18:12Z
Joshuacode
3800
35259
wikitext
text/x-wiki
'''Kogi''' na di Local Government Area for Kogi State,<ref>{{Cite web |title=Kogi State, Nigeria |url=https://www.nigeriagalleria.com/Nigeria/States_Nigeria/Kogi/Kogi_State.html |access-date=July 1, 2023 |website=Nigeria Galleria}}</ref> [[Naija|Nigeria]] bounded by Niger State and the [[Riva Naija|Niger River]] in the west, the Federal Capital Territory in the north, [[Nasarawa State]] in the east and the Benue River to its confluence with the Niger in the south. Na dey headquarters are in the town of Koton Karfe (or Koton Karifi) on the A2 highway.
ezrt7oalpllqvk8dojv09zmeklocfge
Olukayode Ariwoola
0
2363
35247
35241
2026-07-13T16:37:16Z
Biowikician
24
35247
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Olukayode Ariwoola''' GCON (dey [[bon]] am 22 August 1954) na forma [[Naija]] lorya wey don wok as sinior lorya insaid Suprim Kot of Naija. Ariwoola don wok as di shif jostis of di Fediral Riploblik of Naija fom 2022 go rish 2024. Bifor e bikom di shif jostis of di fedireshon, e don wok as lorya of di Naija kot of apiiee. Na on di 22 November 2011 na im dey kol Ariwoola mek im kom join dem dey wok for suprim kot of Naija. Na on 27 June 2022 na im dey mek Awarioola pamanet shif jostis of suprim kot of Naija afta Tanko Muhammad risain. Tanko Muhammad bi di shif jostis wey Ariwoola tek ova fom bot na on di 21 September 2022 di Naija sinet konfam am as di niu shif jostis of di fedireshon.
== Hau e tek stat laif an go skul==
Na for Iseyin wey de [[Oyo State|Oyo Stet]] dem tek bon Ariwoola. Ariwoola go Lokal Ortoriti Demosireshon Skul, wey de Oluwole in Iseyin lokal govamet aria of Oyo Stet for im pamari edukeshon. For im sekondri edukeshon, e fest go ''Muslim Modern'' Skul wey de Iseyin fom 1968 go rish 1969 bifor e chenj skul to ''Ansar-Ud-deen'' Hi-Skul Shaki, wey de Oyo Stet. Na for Ansar-Ud-Deen Ariwoola tek finish im sekondri edukeshon.
== Hau e tek wok as lorya==
Afta Ariwoola finish im Yunivasiti edukeshon, e kwulifa-e to dey wok for Naija kot for July 1981. Na sem yie, e stat to dey wok insaid Suprim Kot of Naija as lorya wey de du smol smol wok for kot like to dey giv advais to pipul wey get kes for kot, to dey kari kes mata to di barista-dem. Ariwoola kom stat im wok as lorya wen e stat to dey wok as di lorya wey dey giv Stet advais on mata wey konsain NYSC (Nashonal ''Youth'' Sarvis ''Corps'') at di Minista of Jostis wey de Akure, for [[Ondo State|Ondo Stet]]. Leta, e kom bikom di Legal Ofisa insaid di Ministri of Jostis, wey de [[Oyo State|Oyo Stet]] ontil 1988. Afta 1988, Ariwoola by imsef risain fom govamet wok an stat to dey wok for pipul. Ariwoola don wok as lorya for di ''lo'' ofis of Shif Ladosu Ladapo (SAN) bitwin October 1988 go rish July 1989. Afta dat yie, Ariwoola go fom Olukayode Ariwoola & Co., one ''lo'' ofis wey de Oyo Stet. Na August 1989 e fom dis ''lo'' ofis. Na dia Ariwoola dey wok ontil dem mek am Joj of Oyo Stet Kot mata on November 1992. Ariwoola don wok as di sha-man of ''Board'' of Daretor, ''Phonex Motors Ltd''., wey bi one of di smol smol kompini dem wey ''Oodua Investment'' dey kontro bitwin 1988 go rish 1992. Ariwoola don du sha-man for di panel for ''Armed'' Robba wey Oyo Stet arenj bitwin 1993 go rish September 1996 wen dem kari komot f hed-kwutas Ibadan, go Saki Hi-kot. Bifor Ariwoola get di hi posishon to bi shif jostis of di fedireshon, e don wok as oga patapata lorya wey konsain apilee in Kaduna, Enugu, an Legos divishon.
==Difren difren komiti wey e de==
*Memba of Naija Bar Asosiashon
*Memba of Intanashonal Bar Asosiashon
*Memba of Naija Bodi of ''Benchers''
==Nashonal onos==
Forma presidor [[Muhammadu Buhari]] on October 2022 giv Ariwoola di GCON (Grand Commander of th
e Order of the Niger) tahitu .
For 11 June 2024, FRSC giv Ariwoola wey di nem na Spesha ''Marshall''
==Wia dem gada di tori==
1. [https://www.thecable.ng/full-list-okonjo-iweala-abba-kyari-former-cos-fg-nominates-437-persons-for-national-honours/ Full list Okonjo Iweala, Abba Kyari...FG nominates 437 persons for national honours]. The cable. 2 October 2022. Retrieved 29 November 2023.
2. [https://punchng.com/justice-tanko-muhammad-resigns-as-cjn/ Justice Tanko Muhammad resigns as CJN]. Punch Newspaper, 27 June 2022. Retrived 29 November 28 2023
83qextrprjezfkwns0ppxsc2b92362a
Onome Ebi
0
2579
35252
28300
2026-07-14T00:33:47Z
InternetArchiveBot
52
Rescuing 2 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5
35252
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Onome Ebi''' na Naija ogbonge futbol playa wey dey pley as centra bak for Naija klub Abia Angels an do Naija Wumen's Nashonal team. Insaid 2023 na Shi bi di fest Afrika playa, man abi wuman, wey go pley 6 FIFA Wod Kop Tournament.
==Im klub wok==
Shi pley for Bayelasa Queen FC insaid di Naija Wumen's Championship bifor shi muv go Pitea IF an Djugardens IF wey dey Sweden's Damallsvenskan.
Shi pley for Turkish saide Düvenciler Lisesispor an Ataşehir Belediyespor for dia First League. Shi fest sho for Champions League d in August 2012 wen shi dey pley for Ataşehir Belediyespor.
Ebi go Swedish Damallsvenskan in 2013 to pley for Sunnanå SK bifor shi go Belarus to go pley for FC Minsk insaid di Belarusian Premier League. Wen shi dey dia, shi bi memba of di team wey win di Belarusian Premier League, di Belarusian Wumen's Cup and the Belarusian Wumen's Super Cup twice.
Shi dey pley for Chinese sekond divishon said Henan Jianye, wey shi saign for insaid 2018.
==Kontri wok==
Ebi na memba of Naija nashonal team. On 6 July 2019, na shi bi di fest Afrika playa wey go pley five FIFA Wod Kop Tournament, shi pley insaid 2003, 2007, 2011 an 2015, 2019 of di FIFA Wumen's Wod Kop an di 2008 Beijing Olympics.
==Kontri goals==
{| class="wikitable"
|-
! No. !! Date !! Venue !! Opponent !! Score !! Result !! Competition
|-
| 1. || 20 January 2019 || [[Wuhua County Olympic Sports Centre]], [[Meizhou]], [[China]] || {{fbw|ROU}} || align=center|'''2'''–1 || align=center| 4–1 || [[2019 Four Nations Tournament (women's football)|2019 Four Nations Tournament]]
|-
| 2. || 6 March 2019 || [[Tasos Markos Stadium]], [[Paralimni]], [[Cyprus]] || {{fbw|THA}} || align=center|'''2'''–0 || align=center| 3–0 || [[2019 Cyprus Women's Cup]]
|-
| 3. || 11 April 2023 || [[Marden Sports Complex]], [[Alanya]], [[Turkey]] || {{fbw|NZL}} || align=center|'''1'''–0 || align=center| 3–0 || [[Exhibition match|Friendly]]
|-
|}
==Honors==
; Ataşehir Belediyespor
* Turkish Women's First Football League: 2011–12, 2012–13
; FC Minsk
* [[Belarusian Premier League (women)|Belarusian Premier League]]: [[2014 Belarusian Premier League (women)|2014]]
* [[Belarusian Women's Cup]]: 2014
* [[Belarusian Women's Super Cup]]: 2014, 2015
; Nigeria
* [[African Women's Championship]]: [[2010 African Women's Championship|2010]], [[2014 African Women's Championship|2014]], [[2016 African Women's Championship|2016]], [[2018 Africa Women Cup of Nations|2018]]
'''Individual'''
* NFF-Aiteo Female Player Of The Year: 2018<ref>{{Cite web|url=https://www.goal.com/en-ng/news/onome-ebi-wins-2018-nff-womens-player-of-the-year-award/16izczr91zruh126hu8nb7kf7j|title=Onome Ebi wins 2018 NFF Women's Player of the Year award {{!}} Goal.com|last=Correspondent|website=www.goal.com|language=en|access-date=2019-06-13}}</ref>
* [[International Federation of Football History & Statistics#Women Team of the Decade (2011–2020)|IFFHS CAF Women's Team of the Decade]] 2011–2020<ref>{{cite web |date=28 January 2021 |title=IFFHS Women's CAF Team Decade 2011–2020 |url=https://www.iffhs.com/index.php/posts/925 |access-date=7 August 2023 |work=The International Federation of Football History & Statistics ([[IFFHS]]) |archive-date=2 April 2023 |archive-url=https://web.archive.org/web/20230402080022/https://iffhs.com/index.php/posts/925 |url-status=dead }}</ref>
* [[International Federation of Football History & Statistics#All-time Women's Dream Team (2021)|IFFHS All-time Africa Women's Dream Team]]: 2021<ref>{{cite web |date=7 June 2021 |title=IFFHS All-time Africa Women's Dream Team |url=https://www.iffhs.com/posts/1138 |work=The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS) |access-date=31 May 2024 |archive-date=7 June 2021 |archive-url=https://web.archive.org/web/20210607210413/https://www.iffhs.com/posts/1138 |url-status=dead }}</ref>
10lcgsdtiwu1h06tyrctos81wg9lcc9
Adebayo Adelabu
0
3316
35254
34759
2026-07-14T10:38:17Z
Joshuacode
3800
35254
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Adebayo Adelabu''' (dey [[bon]] am 9 September 1970) na [[Naija]] pesin wey bi forma deputi govno of Sentra Bank of Naijiria. Adelabu don olso wok as di fediral minista of pawa for Naija. E risain on 22 April 2026. Adelabu don kolet eleshon tiket in [[Oyo State|Oyo Stet]] mek pipul fit vote for am as govno onda di APC parti for 2019
==Hau im tell stat laif an go skul==
Na di famili of Aderibigbe Adelabu of Oke-Oluokun kompod, Kudeti Aria in Ibadan. Na [[Adegoke Adelabu]] bi im gra-pa.
Adelabu go Ibadan Guvmet Primari Skul, wey de Agodi Ibadan fom 1982 go rish 1987. Adelabu risiv e fest klass digree in Akauntin fom [[Obafemi Awolowo University|Obafemi Awolowo Yunivasiti]]. E stil get ICAN satifiket. Adelabu na ''Chartered Institute'' of Banka of Nigeria an e na ''Associate'' memba of ''Institute'' of Daretor of Nigeria an di United Kindom. Adelabu don olso go rid for som korse for difren bizness skul wey inklud skul wey de Harvard, Stanford, Wharton, Columbia, Kelloggs, an di Yunivasiti of London.
==Hau e tek wok==
Na PriceWaterhouse ( nau dia nem na PriceWaterhouseCoopers) wey bi one Intanashonal kompini of ''Chartered'' Akauntat an Manejimet Konsotat bi di fest kompini wey Adelabu wok. Dorin di seven yies wey Adelabu yuz for di kompini, e elp chuk eiyes an ''audit'' for big big bank an finashial kompini wey de insaid an outside Naija. Adelabu de wen Dem wan du do adjosmet for Sentra Bank of Naijiria wey hapun in 1999 an e im lid di finans tim on di CBN ri-enjinerin an korpret reniwa projet wey dem nem ''""Project EAGLES"''.
In di yier 2000, Adelabu komot fom dia as dia ''audit'' manija an sinior konsotat to go join ''First Atlantic Bank'' as dia Finanshial Kontrola an Grup Hed of Risk Manejimet an Kontro. Dey leta mek Adelabu dia shif inspetor of di bank in 2002. Adelabu bikom dia Grup Hed of Nashonal Poblik Sektor Bizness in 2003.
Adelabu komot go ''Standard Chartered Bank'' to go wok as di West Afrika Rijional Hed of Finans an Stateji (Konsuma Bankin Bizness) wey get one ofis for [[Lagos|Legos]] an anoda one for Accra. Adelabu de dia til 2009 bifor e kom to bikom di Ezekutiv Daretor/Shif Finanshial Ofisa (CFO) of [[Naija]] lagest bank ''First Bank of Nigeria'' Plc, at di age of 39.
For February 2014, forma presidor, [[Goodluck Jonathan|Goodluck Ebele Jonathan]] chuz Adelabu as di Deputi Govnor of Sentra Bank of Nigeria (CBN).
pl38k0w60gmcdgmfgxmkcsuux50oxai
Makanjuola Sunday Ojo
0
3466
35251
35220
2026-07-14T00:31:20Z
InternetArchiveBot
52
Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5
35251
wikitext
text/x-wiki
'''Makanjuola Sunday Ojo''' (wey dem [[bon]] for 1 March 1975) na [[Naija]] politishan wey get sit for big govment haus wey dem dey tek tok lo mata (Haus of Rep) for 10th Nashonal Asembli, an e dey tok an stand for Ogo-Oluwa/Surulere eria wey vot am.<ref name="GreenCham">{{Cite web |title=The Green Chamber Nigeria - The 10th Assembly, Nigeria House of Representatives |url=https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |access-date=2024-12-25 |website=thegreenchamber.ng |archive-date=2024-12-26 |archive-url=https://web.archive.org/web/20241226152545/https://www.thegreenchamber.ng/directory/details/331 |url-status=dead }}</ref>
E don dey di pozishon sins June 2023. Ojo dey insaid one politis grup wey dem dey kol Peoples Democratic Party (PDP), an e dey join bring niu lo sens an e dey tok insaid di big govment mitin for Nashona Asembli.<ref>{{Cite web |last=Ogunwade |first=Rukiyat |date=2023-04-04 |title=House of Reps-elect, Makanjuola, commissions 3 projects in Surulere LG |url=https://tribuneonlineng.com/house-of-reps-elect-makanjuola-commissions-3-projects-in-surulere-lg/ |access-date=2024-12-26 |website=The Express Tribune }}</ref><ref>{{Cite web |title=National Assembly Election Winners in Oyo – THISDAYLIVE |url=https://www.thisdaylive.com/index.php/2023/02/27/national-assembly-election-winners-in-oyo/ |access-date=2024-12-26 |website=thisdaylive.com}}</ref>
== Hau e tek du politis ==
Na Makanjuola first taim to dey du dis Haus of Rep wok, an na im kolet di pozishon from Odebunmi Olusegun Dokun wey Ogo-Oluwa/Surulere pipul chuz three taims from 2011 go rich 2023.<ref name="q241">{{cite web |date=2023-08-26 |title=Tribunal Dismisses Oyo APC Rep, Odebunmi's Petition, Upholds Makanjuola Of PDP's Victory |url=https://newtelegraphng.com/tribunal-dismissses-oyo-apc-rep-odebunmis-petition-upholds-makanjuola-of-pdps-victory/ |access-date=2024-12-26 |website=New Telegraph}}</ref><ref name="GreenCham" /><ref>{{Cite web |title=10th National Assembly Members - Voter - Validating the Office of the Electorate on Representation |url=https://orderpaper.ng/voter/10th-national-assembly-member?id=Ojo-Sunday-Makanjuola-3547 |access-date=2024-12-25 |website=orderpaper.ng}}</ref>
== Wia dem gada di tori==
{{reflist}}
{{DEFAULTSORT:Ojo, Makanjuola Sunday}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1975]]
[[Katigori:Naija pipul]]
[[Katigori:Naija politishan]]
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
o9z9avpx7luco1ztrvuhne4q4fppk2w
Usman Haruna
0
3470
35248
2026-07-13T19:35:11Z
~2026-39472-50
3887
Created page with "{{Infobox person | name = Usman Haruna | image = usman_haruna.jpg | caption = Usman Haruna (Communicator) | birth_name = | birth_place = Lafiagi, Edu LGA, Kwara State, Naijiria | nationality = Naijirian | education = Kwara State College of Arabic and Islamic Legal Studies (CAILS), Ilorin<br>Bayero University Kano | occupation = Jọnalist, raita | known_for = Dijital jọnalism and komuniti advokasi<br>Editor in Chief, NupekoTV }} '''Usma..."
35248
wikitext
text/x-wiki
{{Infobox person
| name = Usman Haruna
| image = usman_haruna.jpg
| caption = Usman Haruna (Communicator)
| birth_name =
| birth_place = Lafiagi, Edu LGA, Kwara State, Naijiria
| nationality = Naijirian
| education = Kwara State College of Arabic and Islamic Legal Studies (CAILS), Ilorin<br>Bayero University Kano
| occupation = Jọnalist, raita
| known_for = Dijital jọnalism and komuniti advokasi<br>Editor in Chief, NupekoTV
}}
'''Usman Haruna''', wey pipul sabi as '''Communicator''', na Naijirian jọnalist and raita wey komot for Kwara State, Naijiria. Im dey rait stori and artikul dem wey dey tok about teknoloji, komunikeshon, finans teknoloji and oda matas wey konsain pipul. Pipul sabi am well well sake of di advokasi wey im dey do about sekuriti mata for som pat of Kwara State.<ref>{{cite web |title=Usman Haruna author profile |url=https://www.naijanews.com/author/usman-haruna |website=Naija News |access-date=19 June 2026}}</ref>
== Erli life and edukeshon ==
Haruna komot from Lafiagi for Edu Local Govment Area of Kwara State. Im go Kwara State College of Arabic and Islamic Legal Studies (CAILS) for Ilorin bifor im kontiniu im yunivasiti edukeshon for Bayero University Kano.
== Kareer ==
Haruna na jọnalist and teknoloji raita. Plenti of im rait up dem dey tok about komunikeshon, dijital identity sistem, finans teknoloji and oda teknoloji mata.
Im bi kontríbuta for Naija News wia im dey pablish nyus and artikul dem wey konsain teknoloji and pablik afia.<ref>{{cite web |title=Usman Haruna author profile |url=https://www.naijanews.com/author/usman-haruna |website=Naija News |access-date=19 June 2026}}</ref>
Dem don kip plenti of im pablish wok for Muck Rack.<ref>{{cite web |title=Author profile: communicator |url=https://muckrack.com/__communicator_/articles |website=Muck Rack |access-date=19 June 2026}}</ref>
== Komuniti advokasi ==
For February 2026, Haruna join pisful protest wey Kwara North yut organize for Kwara State Govment House for Ilorin. Di protest na to tok about di insecurity wey dey happun for Edu, Patigi and Kaiama, wia kidnapping and killing don dey too much.<ref>{{cite news |title=Insecurity: Youths demand end to incessant killings in Kwara |url=https://punchng.com/insecurity-youths-demand-end-to-incessant-killings-in-kwara/ |work=The Punch |date=26 February 2026 |access-date=19 June 2026}}</ref>
Di protesters still reject di plan to turn Kwara State NYSC Orientation Camp to IDP camp.<ref>{{cite news |title=Kwara Insecurity: Residents Reject Conversion Of NYSC Camp To IDP Camp |url=https://www.legit.ng/nigeria/1699268-kwara-insecurity-residents-reject-conversion-nysc-camp-idp-camp-displaced-families/ |work=Legit.ng |date=26 February 2026 |access-date=19 June 2026}}</ref>
Plenti nyus pepa for Naijiria report di protest.<ref>{{cite news |title=Security Crisis: Kwara North Youths Stage Peaceful Protest In Ilorin |url=https://leadership.ng/security-crisis-kwara-north-youths-stage-peaceful-protest-in-ilorin/ |work=Leadership |date=26 February 2026 |access-date=19 June 2026}}</ref><ref>{{cite news |title=Kwara Residents Demand Decisive Action Against Bandits |url=https://dailytrust.com/kwara-residents-demand-decisive-action-against-bandits |work=Daily Trust |access-date=19 June 2026}}</ref><ref>{{cite news |title=Kwara residents protest killings, kidnappings, accuse government of negligence |url=https://gazettengr.com/kwara-residents-protest-killings-kidnappings-accuse-abdulrazaqs-govt-of-negligence/ |work=Peoples Gazette |date=26 February 2026 |access-date=19 June 2026}}</ref><ref>{{cite news |title=Kwara youths march to Government House over killings, kidnappings |url=https://saharareporters.com/2026/02/26/breaking-tib-movement-kwara-youths-march-govt-house-over-killings-kidnappings-five-lgas |work=Sahara Reporters |date=26 February 2026 |access-date=19 June 2026}}</ref><ref>{{cite news |title=Kwara youths storm Govt House to protest kidnappings, killings |url=https://www.naijanews.com/2026/02/26/just-in-kwara-youths-storm-govt-house-protest-incessant-kidnappings-killings/ |work=Naija News |date=26 February 2026 |access-date=19 June 2026}}</ref>
== Media apiarans ==
Haruna don apia for difren media program dem wey dey tok about govnans and insecurity for Kwara State. For 2026, im bi gest for The Informant247 TV, wia im tok about politiks and insecurity for Kwara North.<ref>{{cite web |title=Communicator To Feature Live On TheInformant247 TV Today Over Politics, Insecurity In Kwara North |url=https://www.nupekotv.com/2026/06/communicator-to-feature-live-on.html |website=NupekoTV |access-date=19 June 2026}}</ref>
== References ==
{{reflist}}
[[Category:Naijirian jọnalists]]
[[Category:Naijirian raitas]]
[[Category:Living people]]
[[Category:Biographies]]
[[Category:Bayero University Kano alumni]]
[[Category:Social media managers]]
i3224dzxlbmacgzt243dfal9pwb9ttb
35249
35248
2026-07-13T19:36:16Z

olfpqqp791yj11fgswij48e91aei8ct
35253
35249
2026-07-14T07:06:38Z

8m251w2o2pyssn7ltog4cac07xp2srh
Aadun
0
3471
35250
2026-07-14T00:21:32Z
Biowikician
24
Created page with "{{Databox}} '''Aadun''' na one smol smol fud wey popula wey pesin fit bai for strit wen you de stet wey Yoruba pipul de for [[Naija]]. Di minin of di nem of di fud ''Aadun'' na swit-ness. Pipul dey chop am wel wel wen dem dey du marej parti an dorin nemin serimoni. ==Tori abaut di fud== Di four mejo tins wey dem dey yuz mek Aadun na: *Korn flawa. *''Chilli'' pepe *Pam orye *Salt Na two katigori of Aadun de an dem bi: di ordinari korn-flawa, an di one wey dey yuz plenti P..."
35250
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Aadun''' na one smol smol fud wey popula wey pesin fit bai for strit wen you de stet wey Yoruba pipul de for [[Naija]]. Di minin of di nem of di fud ''Aadun'' na swit-ness. Pipul dey chop am wel wel wen dem dey du marej parti an dorin nemin serimoni.
==Tori abaut di fud==
Di four mejo tins wey dem dey yuz mek Aadun na:
*Korn flawa.
*''Chilli'' pepe
*Pam orye
*Salt
Na two katigori of Aadun de an dem bi: di ordinari korn-flawa, an di one wey dey yuz plenti Pam orye du. Di ''Aadun'' wey di pipul of Okun dey du dey get ''bean'' wey dem don mash wel wel. Di Okun pipul dey yuz banana lif kova dia ''Aadun'' so dat di fud fit get one kain difren taste.
tf3193y0qi62zq71x0zimvo9o6t4dmx