Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.48.0-wmf.1
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Tariq Lawal
0
3667
37750
37676
2026-10-28T18:27:27Z
Abrotem
4103
37750
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Tariq Lawal''' (dem born am around 2006) na [[Naija|Nigerian]] social entrepreneur, artist and youth advocate wey kom from [[Lagos State|Lagos]]. Na im start di Lagos Island Literacy Project, im dey inside [[TikTok]] Global Youth Council, and im collect di [[:en:Diana_Award|Diana Award]] for 2024.<ref>{{cite news |last=Ibeh |first=Royal |date=18 August 2026 |title=Under-16 social media ban: Nigerian youth advocate pushes for safer internet without blanket bans |url=https://businessday.ng/technology/article/under-16-social-media-ban-nigerian-youth-advocate-pushes-for-safer-internet-without-blanket-bans/ |work=BusinessDay |access-date=19 October 2026}}</ref><ref>{{cite web |date=2024 |title=Roll of Honour 2024 |url=https://diana-award.org.uk/our-programmes-and-initiatives/award-and-development/roll-of-honour/roll-of-honour-2024 |website=The Diana Award |access-date=19 October 2026}}</ref>
== How im tek start life ==
Lawal grow up for [[Lagos State|Lagos]], where im start to dey write poems and join environmental and youth advocacy work wen im still bi teenager.<ref>{{cite web |date=2024 |title=Emerging Creatives: Tariq Lawal |url=https://www.globalcitizen.org/en/projects/emerging-creatives/2024/tariq-lawal/ |website=Global Citizen |access-date=19 October 2026}}</ref>
== Im work and activism ==
Lawal start di Lagos Island Literacy Project to take teach students for [[Lagos State|Lagos Island]] about environmental and community matter.
For 2024, im win di [[:en:Diana_Award|Diana Award]] sake of im community work, and [[:en:Global_Citizen_(organization)|Global Citizen]] pick am as one of dem Emerging Creatives.<ref>{{cite web |date=2024 |title=Roll of Honour 2024 |url=https://diana-award.org.uk/our-programmes-and-initiatives/award-and-development/roll-of-honour/roll-of-honour-2024 |website=The Diana Award |access-date=19 October 2026}}</ref> For dat same year, im win Silver Award for di 2024 Queen's Commonwealth Essay Competition.<ref>{{cite web |date=2024 |title=Tariq Lawal |url=https://inspireyouthjournal.org/tariq-lawal/ |website=Inspire Youth Journal |access-date=19 October 2026}}</ref> For December 2025, one youth group wey dem dey call iCOVE announce di Tariq Lawal Innovation Challenge, wey bi competition to support young teenagers wey dey build new ideas for Nigeria.<ref>{{cite news |date=25 December 2025 |title=iCOVE to launch Tariq Lawal Innovation Challenge for teenagers in January |url=https://guardian.ng/news/icove-to-launch-tariq-lawal-innovation-challenge-for-teenagers-in-january/ |work=The Guardian |access-date=19 October 2026}}</ref>
Lawal don also work wit [[:en:UNICEF|UNICEF]] Nigeria as youth advocate, and im dey serve as member for [[TikTok]] Global Youth Council, where im dey talk about how internet and social media fit safe for young pikin dem.<ref>{{cite news |last=Ibeh |first=Royal |date=18 August 2026 |title=Under-16 social media ban: Nigerian youth advocate pushes for safer internet without blanket bans |url=https://businessday.ng/technology/article/under-16-social-media-ban-nigerian-youth-advocate-pushes-for-safer-internet-without-blanket-bans/ |work=BusinessDay |access-date=19 October 2026}}</ref><ref>{{cite news |last=Ononye |first=Ifeoma |date=16 August 2026 |title=Tariq Lawal: My Passion's To Make Internet Safer Place For Young People |url=https://newtelegraphng.com/tag/tariq-lawal/ |work=New Telegraph |access-date=19 October 2026}}</ref>
== Wie dem gada di tori ==
{{Reflist}}
[[Category:2006 births]]
[[Category:Living people]]
[[Category:Naija pipul]]
[[Category:Lagos pipul]]
b46qnkygix7be0wivmvzd9whrwtcxzj
Yuza tok abaut am:Josedimaria
3
3689
37751
37748
2026-10-29T07:05:57Z
Mbataw
3734
/* Tins wey yu sopos kari for mind as yu be newkoma: */ Ansa
37751
wikitext
text/x-wiki
{{welcome}} [[Yuza:Mbataw|~(Nwa Mbata)]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 07:10, 28 October 2026 (WAT)
:[[Yuza:Mbataw|Mbataw]] abeg, na where I fit see d full Naija wiki orthography? D style wey I dey see fo hia different from d one wey we dey use everyday. [[Yuza:Josedimaria|Josedimaria]] ([[Yuza tok abaut am:Josedimaria|tok]]) 07:29, 28 October 2026 (WAT)
::Actually, when I joined Naija Wikipedia, I experienced the same thing. The current orthography used here was agreed upon by editors when the project was still in the incubator. As of now, no full list of orthography has been made available, but a user is currently working on it. [[Yuza:Mbataw|~(Nwa Mbata)]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 07:39, 28 October 2026 (WAT)
:::[[Yuza:Mbataw|Mbataw]] Na which yuza be dat? Abeg make dem agree on something wey efribodi go dey use. D one wey go easy, na y I no dey edit regularly. [[Yuza:Josedimaria|Josedimaria]] ([[Yuza tok abaut am:Josedimaria|tok]]) 07:43, 28 October 2026 (WAT)
::::Actually you are free to make this suggestion here [[WP:Komuniti domot|community space]].
::::Just propose the suggestion and the community will vote. [[Yuza:Mbataw|~(Nwa Mbata)]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 08:05, 29 October 2026 (WAT)
bd1p53xhe1hx1ezu30fm2r8tw08h4m9