Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.48.0-wmf.1
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Samuel Chukwueze
0
946
37759
35132
2026-10-29T21:51:58Z
Milly828
4220
/* Hau e tek stat lif */
37759
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Samuel Chimerenka Chukwueze ''' (bon 22 May 1999) na [[Naija|Naija]] futbola wey dey pley fo [[Villarreal]] an Naija tim.<ref>https://www.transfermarkt.com/samuel-chukwueze/profil/spieler/401922</ref>
==Hau e tek stat laif==
Dem bon Chukwueze for [[Umuahia]], [[Abia Stet]]. Na Igbo pesin an na fom Christian famili wit one broda an one sista. E go Government College Umuahia an Evangel Sekondri Skul. Na fom 8 years old e don stat to dey pley ball an e lik to dey pley lik as Okocha bikos e lik to bi lik am. E tok sey na Hon. Victor Apugo hep am an e ci am as im papa.
==Im Klub Wok==
Na Amaokwe Ugba Ibeku, Umuahia, Abia Stet, Chukwueze join Villarreal CF's youth teem, fom lokal Klub Diamond Futbol Academy. Afta dem sign am dey put am fo smol teem, wey dey kol ''juvenil'' A, E kon leta join senior teem wit reserves on 15 April 2018, E enta sekond half fo Sergio Lozano wen dem pley 1-1 draw wit Segunda Division B Klub CE Sabadell FC.
Chukwueze first skor im senior goal on 20 May 2018, wen e skor sekond goal wen dem beat Atletico Bilbao 3-1. E hep im klub wit two goals an pley 11 times fo im first season, as im teem miss pley off to first Division.
Chukwueze first sho fo first-teem on 20 September 2018, wen e enta fo Nicola Sansone in a 2-2 draw fo home wit Rangers, fo di 2018-19 UEFA Europa League. E sho first fo League on 5 November 2018, wen e pley fo 90 minutes in 1-1 fo home wit Levante, fo di 2018-19 La Liga.
Fo April 2019, na im win di Naijà futbol Federation's young playa fo di year awod. On April 12 2022, Fo di sekond leg of 2021-22 UEFA Champions League quarter final away to Bayern Munich, na Chukwueze skore bak fo 88th minute 1-1 draw, na di goal hep Villarreal reech semi final fo di tournament.
==Im wok fo Kontri==
Afta e don pley fo Naijà fo onda 17, dem lol am fo sinor teem in October 2018. E fes pley fo Naijà sinor teem on 20 November 2018, wen e stat fo dem on 0-0 draw match wit Uganda, di match na friendly match.
Fo May 2019, dem kol Chukwueze mek e kon pley fo Naijà sinor teem fo di Afrika kop of Nations an di onda 20 teem fo onda 20 wod kop. Villarreal tok sey Chukwueze fit onli pley fo one tournament.E kon sey na Naijà sinor teem fo Afrika kop of Nations fo Egypt na im go pley. E skore im first goal fo Naijà sinor teem fo Naijà 2-1 win wit South Afrika fo quarter final.
==Im kain style==
Meni pipul don gree sey e dey pley lik Arjen Robben fo France bikos e get skil lik am.
==Im wok teble==
<big>''Klob''</big>
Fo match e pley til 21 August 2022
{| class="wikitable" style="text-align:center"
|+ Appearances and g, season and competition
|-
!rowspan="2"|Club
!rowspan="2"|Season
!colspan="3"|League
!colspan="2"|[[Copa del Rey]]
!colspan="2"|Continental
!colspan="2"|Total
|-
!Division!!Apps!!Goals!!Apps!!Goals!!Apps!!Goals!!Apps!!Goals
|-
|rowspan="3" | Villarreal B
|2017–18 Segunda División B|2017–18
|rowspan="2"|Segunda División B
|11||2||colspan="2"|—||colspan="2"|—||11||2
|-
|2018–19 Segunda División B|2018–19
|9||2||colspan="2"|—||colspan="2"|—||9||2
|-
!colspan="2"|Total
!20!!4!!colspan="2"|—!!colspan="2"|—!!20!!4
|-
|rowspan="6" |Villarreal
|2018–19 Villarreal CF season|2018–19
|rowspan="5"|La Liga
|26||5||3||2|||9(a)*||1||38||8
|-
|2019–20 Villarreal CF season|2019–20
|37||3||4||1||colspan="2"|—||41||4
|-
|2020–21 Villarreal CF season|2020–21
|28||4||1||0||11(a)*||1||40||5
|-
|2021–22 Villarreal CF season|2021–22
|27||3||2||2||9(b)*||2||38||7
|-
|2022–23 Villarreal CF season|2022–23
|2||0||0||0||1(c)*||0||3||0
|-
!colspan="2"|Total
!120!!15!!10!!5!!30!!4!!160!!24
|-
!colspan="3"|Career total
!140!!19!!10!!5!!30!!4!!180!!28
|}
*(a) Im game fo UEFA Europa League
*(b) Im game fo UEFA Champions League
*(c) Im game fo UEFA Europa League
<big>Kontri</big>
Fo match e pley til 9 June 2022
{| class="wikitable" style="text-align:center"
|+ Appearances and goals by national team and year
|-
!National team!!Year!!Apps!!Goals
|-
|rowspan="5"|Naijà national football team
|2018||1||0
|-
|2019||12||2
|-
|2020||4||1
|-
|2021||2||0
|-
|2022||5||1
|-
!colspan="2"|Total!!24!!4
|}
Skores an di result wen Chukwueze Neva skore, di oda skore na wen Chukwueze skore.
{| class="wikitable sortable"
|+ List of international goals scored by Samuel Chukwueze
|-
!scope="col"|No.
!scope="col"|Date
!scope="col"|Venue
!scope="col"|Opponent
!scope="col"|Score
!scope="col"|Result
!scope="col"|Competition
|-
| align="center"|1 || 10 July 2019 || Cairo International Stadium, Cairo, Egypt || fb|RSA || align="center"|1–0 || align="center"|2–1 || 2019 Afrika Cup of Nations knockout stage|2019 Afrika Cup of Nations
|-
| align="center"|2 || 17 November 2019 || Setsoto Stadium, Maseru, Lesotho || fb|LES|| align="center"|2–1 || align="center"|4–2 || 2021 Afrika Cup of Nations qualification Group L|2021 Afrika Cup of Nations qualification
|-
| align="center"|3 || 13 November 2020 || Samuel Ogbemudia Stadium|Ogbe Stadium, Benin City, Nigeria || fb|SLE || align="center"|4–0 || align="center"|4–4 || 2021 Afrika Cup of Nations qualification
|-
| align="center"|4 || 15 January 2022 || Roumdé Adjia Stadium, Garoua, Cameroon || fb|SUD || align="center"|1–0 || align="center"|3–1 || 2021 Afrika Cup of Nations Group D|2021 Africa Cup of Nations
|}
==Honors==
<big>Villarreal</big>
* UEFA Europa League: 2020-21
<big>Nigeria U17</big>
* FIFA U17 Wod Kop: 2015
<big>Individual</big>
*FIFA U17 Wod Kop: Bronze Boot: 2015
*DFA Most Influencial Playa of di year: 2016
*MCL Kop Most Valuable Playa : 2016
==References==
#Samuel Chukwueze https://villarrealcf.es/en/first-team/squad/player/1569: Retrieved 2 August 2022
2.https://www.goal.com/en/news/samuel-chukwueze-makes-villarreal-debut-in-rangers
3.motivated Chukwueze wins award https://www.bbc.co.uk/sport/football/
pdaxszpi073v8kl7yli4brdc9xh69vn
José Mourinho
0
1655
37757
35539
2026-10-29T21:31:29Z
KINDNESS 246
3724
37757
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (wey dem [[bon]] for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of ''Real Madrid'' wey de Spain. Di British midia giv am wan nem wey bi di ''Speshal one''. Mourinho na wan of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri.
Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh.Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too.In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League.Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987.Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol.
For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold.
Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri.Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España.
Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am.
Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e helep Tottenham to di final of di Ligi kop.
Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League.Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub.E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League.
Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa.
Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera
2jhllnwe03i0bgjsekv3na6zc0funjg
37762
37757
2026-10-30T06:30:21Z
Mbataw
3734
37762
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}
{{Databox}}
'''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (wey dem [[bon]] for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of ''Real Madrid'' wey de Spain. Di British midia giv am wan nem wey bi di ''Speshal one''.
==Life==
Mourinho na wan of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri.
Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh. Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too. In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League. Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987. Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.
==Koch life==
Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol.
For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold.
Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri. Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España.
==Leta life==
Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am.
Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e helep Tottenham to di final of di Ligi kop.
Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League. Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub. E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League.
Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa.
Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera.
4zrxn9qyab8rx9b5vckw9l8nm2prdv1
37764
37762
2026-10-30T06:32:50Z
Mbataw
3734
/* Laif */
37764
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}
{{Databox}}
'''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (wey dem [[bon]] for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of ''Real Madrid'' wey de Spain. Di British midia giv am wan nem wey bi di ''Speshal one''.
==Laif==

4vtarvx0lly8ncnbqe6whzyyntwtv5s
37765
37764
2026-10-30T06:34:05Z
Mbataw
3734
37765
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}
{{Databox}}
'''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (wey dem [[bon]] for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of ''Real Madrid'' wey de Spain. Di British midia giv am wan nem wey bi di ''Speshal one''.
==Em laif==
Mourinho na wan of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri.
Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh. Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too. In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League. Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987. Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.
==Em koch laif==
Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol.
For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold.
Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri. Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España.
==Leta laif==
Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am.
Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e helep Tottenham to di final of di Ligi kop.
Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League. Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub. E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League.
Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa.
Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera.
q1dkpc4zu9t359rwapmnxt0u4qv2bbd
Peace Effiong
0
3250
37760
34510
2026-10-30T01:02:31Z
InternetArchiveBot
52
Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead. #IABot (v2.0.9.6)
37760
wikitext
text/x-wiki
'''Peace Effiong''' (born on 29 November 2009) nah Naija football player wey dey plays as forward. She been play for the Naija womens national under-17 football team and she been dey play for club football for Naija, she follow play for Rivers Angels F.C. Effiong come get international attention for 2024 FIFA Under17 Women's World Cup, where she score goal for Naija during di tournament. <ref name=":2">{{Cite web |title=Mobile livescore - m.Flashscore.com.ng football scores |url=https://www.flashscore.com.ng/ |access-date=2026-05-16 |website=www.flashscore.com.ng |language=en-NG}}</ref><ref name=":0">{{Cite web |last=Ogunseyin |first=Oluyemi |date=2024-10-25 |title=FIFA U-17 WWC: I want to make my late mother proud, says Nigeria's Effiong |url=https://guardian.ng/sport/football/fifa-u-17-wwc-i-want-to-make-my-late-mother-proud-says-nigerias-effiong/ |access-date=2026-05-16 |website=The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News |language=en-GB}}</ref>
== Early life and background ==
Peace Effiong born and grow up for Naija From small, nah she start to dey like football, she dey always play ball for street before she later join big teams. She first dey play for one small team wey dem dey call Young Talent 99, before she move enter proper competitive club football. As she dey improve, she later earn call-up enter Nigeria youth national team. Effiong talk say nah her mama really been dey push and support her football dream. For interviews during 2024 FIFA Under-17 Women World Cup, she talk say her mother na her main motivation wey dey ginger am to pursue professional football career.<ref name=":0"/><ref name=":1">{{Cite web |title=Peace effiong |url=https://www.espn.com/soccer/player/matches/_/id/394018/peace-effiong |access-date=2026-05-16 |website=www.espn.com}}</ref>
== Club career ==
Effiong start her club career for Naija, later she con join Rivers Angels F.C., one of the teams wey dey compet for Nigerian women’s league. Her performances for club level help am her make name and later dey come call am put for Nigeria’s youth national team. She been still dey among di attacking players for Rivers Angels for youth competitions and development tournaments wey dey under Nigeria’s national team scouting system.<ref>{{Cite web |last=Report |first=Agency |date=2024-12-10 |title=Olowookere names Flamingos squad for WAFU B |url=https://punchng.com/olowookere-names-flamingos-squad-for-wafu-b/ |access-date=2026-05-16 |website=Punch Newspapers |language=en-US}}</ref><ref name=":1"/>
== International career ==
Effiong has played for Nigeria at youth level with the Nigeria women's national under-17 football team. She was named in the squad selected for the 2024 FIFA Under17 Women's World Cup, where Nigeria competed against teams including Ecuador and New Zealand in the group stage. During the tournament, Effiong scored a goal in Nigeria’s 4–0 victory against Ecuador and celebrated her first goal at the Under17 Women’s World Cup.<ref name=":0"/><ref name=":2"/>
She also play for Naija for the African qualifying rounds for di competition and she dey among di attacking lineup alongside other forwards for Flamingos squad. Apart from di World Cup campaign, Effiong been still dey inside Nigeria’s squad for regional youth competitions such as the WAFU B Under17 Girls’ Cup.<ref name=":1"/><ref>{{Cite web |date=2024-05-19 |title=FIFA U17 Women’s World Cup Qualifiers: Peace and Harmony destroy Burkinabes as Flamingos cruise into final round |url=https://www.pulsesports.ng/story/fifa-u17-womens-world-cup-qualifiers-peace-and-harmony-destroy-burkinabes-as-flamingos-cruise-into-final-round-2024051911041556528 |access-date=2026-05-16 |website=Pulse Sports Nigeria |language=en}}</ref>
Effiong dey play as a forward and people know for her ability to score goal and attacking movement. For youth competitions with Nigeria’s Flamingos, Dem been notice say she fit score from far distance and also create goal chances for herself and other players.<ref>{{Cite web |date=2024-12-13 |title=Flamingos on Fire: 14-year-old & 3 others behind Nigeria's stunning 9-0 demolition of neighbours Niger |url=https://www.pulsesports.ng/story/flamingos-on-fire-14-year-old-and-3-others-behind-nigerias-stunning-9-0-demolition-of-neighbours-niger-2024121318571166636 |access-date=2026-05-16 |website=Pulse Sports Nigeria |language=en |archive-url=https://web.archive.org/web/20260519141911/https://www.pulsesports.ng/story/flamingos-on-fire-14-year-old-and-3-others-behind-nigerias-stunning-9-0-demolition-of-neighbours-niger-2024121318571166636 |archive-date=2026-05-19 |url-status=dead}}</ref>
== References ==
{{Reflist}}
7t9dnsbdvz3kzcmx4ii67q4l82tvdl6
Joshua Acheampong
0
3690
37752
2026-10-29T21:08:15Z
IjDon
548
Created page with "'''Joshua Koffi Acheampong''' (dey bon am 5 May 2006) na Inglish profeshonal futbol hu dey plei as difenda - weyda for rait bak, sentra bak, or left bak- for Chelsea Klub. Acheampong don plei for England yut intanashonal ay difren yut levu"
37752
wikitext
text/x-wiki
'''Joshua Koffi Acheampong''' (dey bon am 5 May 2006) na Inglish profeshonal futbol hu dey plei as difenda - weyda for rait bak, sentra bak, or left bak- for Chelsea Klub. Acheampong don plei for England yut intanashonal ay difren yut levu
oy9wmv954ssgy7ef0pgt48z2a8mhytu
37753
37752
2026-10-29T21:12:18Z
IjDon
548
37753
wikitext
text/x-wiki
'''Joshua Koffi Acheampong''' (dey bon am 5 May 2006) na Inglish profeshonal futbol hu dey plei as difenda - weyda for rait bak, sentra bak, or left bak- for Chelsea Klub. Acheampong don plei for England yut intanashonal ay difren yut levu
==Wetin e tok==
*To bi a gud produsa, yu nid to ondastad moni manejimet bikos prodonshon na bizness.
nx6jx352hb71tbsxs4r4p3mdpsiw7qf
37754
37753
2026-10-29T21:16:40Z
IjDon
548
37754
wikitext
text/x-wiki
'''Joshua Koffi Acheampong''' (dey bon am 5 May 2006) na Inglish profeshonal futbol hu dey plei as difenda - weyda for rait bak, sentra bak, or left bak- for Chelsea Klub. Acheampong don plei for England yut intanashonal ay difren yut levu
==Wetin e tok==
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na for England dey bon Acheampong. Wan of im peret kom fom Ghana wey kom England an di sekod kom fom Irish pipul. Acheampong midu nem na ''"Kofi''" wey min mel pikin wey dem bon on Friday for Ghana. Acheampong fest join Chelsea Akademi for dia U-8 tim. If Acheampong laik, e fit plei for England (na dia dem bon am), or Ghana or Riploblik of Ireland wia e paret kom fom.
Acheampong go Forest Skul, Walthamstow wey de Walthamstow, London.
gjbhje0anpocc0tr4f7osrjidblius0
37755
37754
2026-10-29T21:29:34Z
KINDNESS 246
3724
37755
wikitext
text/x-wiki
'''Joshua Koffi Acheampong''' (dey [[bon]] am 5 May 2006) na Inglish profeshonal futbol hu dey plei as difenda - weyda for rait bak, sentra bak, or left bak- for Chelsea Klub. Acheampong don plei for England yut intanashonal an difren yut levu
==Wetin e tok==
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na for England dey bon Acheampong. Wan of im peret kom fom Ghana wey kom England an di sekod kom fom Irish pipul. Acheampong midu nem na ''"Kofi''" wey min mel pikin wey dem bon on Friday for Ghana. Acheampong fest join Chelsea Akademi for dia U-8 tim. If Acheampong laik, e fit plei for England (na dia dem bon am), or Ghana or Riploblik of Ireland wia e paret kom fom.
Acheampong go Forest Skul, Walthamstow wey de Walthamstow, London.
njgj9wcxl7ub7p1v9jh2nfa7je9c5xt
37756
37755
2026-10-29T21:30:01Z
KINDNESS 246
3724
/* Wetin e tok */
37756
wikitext
text/x-wiki
'''Joshua Koffi Acheampong''' (dey [[bon]] am 5 May 2006) na Inglish profeshonal futbol hu dey plei as difenda - weyda for rait bak, sentra bak, or left bak- for Chelsea Klub. Acheampong don plei for England yut intanashonal an difren yut levu
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na for England dey bon Acheampong. Wan of im peret kom fom Ghana wey kom England an di sekod kom fom Irish pipul. Acheampong midu nem na ''"Kofi''" wey min mel pikin wey dem bon on Friday for Ghana. Acheampong fest join Chelsea Akademi for dia U-8 tim. If Acheampong laik, e fit plei for England (na dia dem bon am), or Ghana or Riploblik of Ireland wia e paret kom fom.
Acheampong go Forest Skul, Walthamstow wey de Walthamstow, London.
ksoujtdsxtnxddw6w4o8n5hjgt6h5wb
37758
37756
2026-10-29T21:35:57Z

==Hau e tek plei futbol==
Acheampong sain e fest profeshonal kontrat for Chelsea on 3 January 2024. Acheampong enta di list of Chelsea pleya wey go plei
dwn0x420tqznab5txh1lnqi1fzwi2c9
37761
37758
2026-10-30T06:23:52Z

kvkszjxz4fd7oufaopl0rl4f2l9r7rx
Yuza tok abaut am:Milly828
3
3691
37763
2026-10-30T06:31:13Z
Mbataw
3734
/* Welkom */ new section
37763
wikitext
text/x-wiki
{{welcome}} [[Yuza:Mbataw|~(Nwa Mbata)]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 07:31, 30 October 2026 (WAT)
ds1nokje1sybrypcersjj9is349ihfq
Nnochiri Diamond Chinecherem
0
3692
37766
2026-10-30T08:23:35Z
~2026-57863-21
4223
Created page with "Nnochiri Diamond Chinecherem, nollywood actor, film Director <ref><nowiki>https://nollywood.com/people/diamond-nnochiri</nowiki></ref>"
37766
wikitext
text/x-wiki
Nnochiri Diamond Chinecherem, nollywood actor, film Director <ref><nowiki>https://nollywood.com/people/diamond-nnochiri</nowiki></ref>
hcrd90u3khbszyirg8zgjto8ncbw2wv