Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.48.0-wmf.1 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Yuza tok abaut am:Abrotem 3 3594 37798 37781 2026-11-03T15:22:53Z Mbataw 3734 /* November 2026 */ new section 37798 wikitext text/x-wiki {{welcome}} [[Yuza:Mbataw|Mbataw]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 19:39, 1 October 2026 (WAT) == LLM == Guy stop to Dey use Ai de write articles for Wikipedia here, if you no sabi edit then you learn. Next time I see your Ai edit I go flag your account. [[Yuza:Xoxopee|Xoxopee]] ([[Yuza tok abaut am:Xoxopee|tok]]) 00:38, 3 November 2026 (WAT) :why you no tag the aticu weh be AI? [[Yuza:Abrotem|Abrotem]] ([[Yuza tok abaut am:Abrotem|tok]]) 06:00, 3 November 2026 (WAT) ::@[[Yuza:Abrotem|Abrotem]] so you wan deny [[Tariq Lawal]] Atikul wey you use Ai convert to pidgin English, I notice some Ai slopes inside and many Atikuls wey you don kret too. Na your last warning be dis[[Yuza:Xoxopee|Xoxopee]] ([[Yuza tok abaut am:Xoxopee|tok]]) 07:16, 3 November 2026 (WAT) == November 2026 == Helo @[[Yuza:Abrotem|Abrotem]], dis na smol wonin wey I say mek I giv yu. Abeg stop to dey yuz AI dey cret atikul. [[Yuza:Mbataw|~(Nwa Mbata)]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 16:22, 3 November 2026 (WAT) j9m3t6eqea52fglxehzpgimfs62s8b5 37799 37798 2026-11-03T15:32:41Z Abrotem 4103 /* November 2026 */ Ansa 37799 wikitext text/x-wiki {{welcome}} [[Yuza:Mbataw|Mbataw]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 19:39, 1 October 2026 (WAT) == LLM == Guy stop to Dey use Ai de write articles for Wikipedia here, if you no sabi edit then you learn. Next time I see your Ai edit I go flag your account. [[Yuza:Xoxopee|Xoxopee]] ([[Yuza tok abaut am:Xoxopee|tok]]) 00:38, 3 November 2026 (WAT) :why you no tag the aticu weh be AI? [[Yuza:Abrotem|Abrotem]] ([[Yuza tok abaut am:Abrotem|tok]]) 06:00, 3 November 2026 (WAT) ::@[[Yuza:Abrotem|Abrotem]] so you wan deny [[Tariq Lawal]] Atikul wey you use Ai convert to pidgin English, I notice some Ai slopes inside and many Atikuls wey you don kret too. Na your last warning be dis[[Yuza:Xoxopee|Xoxopee]] ([[Yuza tok abaut am:Xoxopee|tok]]) 07:16, 3 November 2026 (WAT) == November 2026 == Helo @[[Yuza:Abrotem|Abrotem]], dis na smol wonin wey I say mek I giv yu. Abeg stop to dey yuz AI dey cret atikul. [[Yuza:Mbataw|~(Nwa Mbata)]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 16:22, 3 November 2026 (WAT) :i don apologaiz, i no go yuz AI take cret atikul again [[Yuza:Abrotem|Abrotem]] ([[Yuza tok abaut am:Abrotem|tok]]) 16:32, 3 November 2026 (WAT) lmvjub3xlvpnbup4drvq8i7uqxvgv80 Tariq Lawal 0 3667 37804 37783 2026-11-04T08:21:18Z Abrotem 4103 37804 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Tariq Lawal''' (weh dem bon for araund 2006) na [[Naija|Nigerian]] soshial entaprenior and Yut advocat wey kom from [[Lagos State|Lagos]]. Na im stat di Lagos Island Literacy Project, im dey insaid [[TikTok]] Global Youth Council, and im kolet di [[:en:Diana_Award|Diana Award]] for 2024.<ref>{{cite news |last=Ibeh |first=Royal |date=18 August 2026 |title=Under-16 social media ban: Nigerian youth advocate pushes for safer internet without blanket bans |url=https://businessday.ng/technology/article/under-16-social-media-ban-nigerian-youth-advocate-pushes-for-safer-internet-without-blanket-bans/ |work=BusinessDay |access-date=19 October 2026}}</ref><ref>{{cite web |date=2024 |title=Roll of Honour 2024 |url=https://diana-award.org.uk/our-programmes-and-initiatives/award-and-development/roll-of-honour/roll-of-honour-2024 |website=The Diana Award |access-date=19 October 2026}}</ref> == How im tek stat liaf == Lawal gro up for [[Lagos State|Lagos]], where im stat to dey rait poems and join envarumeta and yut advocaci wok wen im still bi tinaja.<ref>{{cite web |date=2024 |title=Emerging Creatives: Tariq Lawal |url=https://www.globalcitizen.org/en/projects/emerging-creatives/2024/tariq-lawal/ |website=Global Citizen |access-date=19 October 2026}}</ref> == Im wok == Lawal stat di Lagos Island Literacy Project to tak tish all dem pikin for school for [[Lagos State|Lagos Island]] abait envarumeta and kominiti mata. For 2024, im win di [[:en:Diana_Award|Diana Award]] becos of im kominiti wok, and [[:en:Global_Citizen_(organization)|Global Citizen]] pik am as one of dem Emerging Creatives.<ref>{{cite web |date=2024 |title=Roll of Honour 2024 |url=https://diana-award.org.uk/our-programmes-and-initiatives/award-and-development/roll-of-honour/roll-of-honour-2024 |website=The Diana Award |access-date=19 October 2026}}</ref> For dat year, im win Silver Award for di 2024 Queen's Commonwealth Essay Competition.<ref>{{cite web |date=2024 |title=Tariq Lawal |url=https://inspireyouthjournal.org/tariq-lawal/ |website=Inspire Youth Journal |access-date=19 October 2026}}</ref> For December 2025, one yut grup wey dem dey call iCOVE anaunc di Tariq Lawal Innovation Challenge, wey bi compitishon to sopot yong tinagas wey dey biud niu aidias for Naija.<ref>{{cite news |date=25 December 2025 |title=iCOVE to launch Tariq Lawal Innovation Challenge for teenagers in January |url=https://guardian.ng/news/icove-to-launch-tariq-lawal-innovation-challenge-for-teenagers-in-january/ |work=The Guardian |access-date=19 October 2026}}</ref> Lawal don wok wit [[:en:UNICEF|UNICEF]] Nigeria sef as yut advokate, and im dey sav as memba for [[TikTok]] Global Youth Council, where im dey tok abaut how intanet and soshial midia fit sav for yung pikin dem.<ref>{{cite news |last=Ibeh |first=Royal |date=18 August 2026 |title=Under-16 social media ban: Nigerian youth advocate pushes for safer internet without blanket bans |url=https://businessday.ng/technology/article/under-16-social-media-ban-nigerian-youth-advocate-pushes-for-safer-internet-without-blanket-bans/ |work=BusinessDay |access-date=19 October 2026}}</ref><ref>{{cite news |last=Ononye |first=Ifeoma |date=16 August 2026 |title=Tariq Lawal: My Passion's To Make Internet Safer Place For Young People |url=https://newtelegraphng.com/tag/tariq-lawal/ |work=New Telegraph |access-date=19 October 2026}}</ref> == Wie dem gada di tori == {{Reflist}} [[Category:2006 births]] [[Category:Living people]] [[Category:Naija pipul]] [[Category:Lagos pipul]] f3y0avi6340h6erorwpwo9up0mt1ind