Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.48.0-wmf.3
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
David Mark
0
3110
37811
33064
2026-11-06T14:09:36Z
Ogbasaramu
1374
37811
wikitext
text/x-wiki
'''David Alechenu Bonaventure Mark''' GCON (wey dem [[bon]] for 8 April 1948) na retired solja for Naija army wey don rish Brigadier General bifor e kom turn politishan. E sarf as di 12th President of di Nigerian Senate fom 2007 rish 2015, and e be Senator for Benue South senatorial district fom 1999 rish 2019.
As of nau, e be temporari National Chairman for one politika parti wey dem dey kol African Democratic Congress (ADC). E join ADC afta e komot fom PDP for 2025.
Bifor e enta politis as senator, David Mark don sarf as militiri govnor for Niger State fom 1984 to 1986, and one taim, dem apoint am as Minista of Communikeshon. Insaid ol di pipul wey bi Senate President for Nigeria, na David Mark sarf for plenti years pas.
==Life and di skul wey e go==
David Mark na Otukpo pesin for Benue State, and dem [[bon]] am for April 1948. E first go St. Francis Catholic Practicing Skul, leta e go Nigerian Military Skul and afta dat, Nigerian Defence Academy. For 1970, dem mek am Sekond Lieutenant (Wey bi first offisa rank for solja), and by 1971, e don be Captain. For 1974, e be Commandant for Static Kommunikeshon. For 1976, dem giv am politika wok as Chairman for committee wey dey tek kia of properties Wey dem liv for di Eastern region of Nigeria.
==How e wok as Minista==
David Mark be Minister of Kommunikeshon, and e dey in charj of NITEL (Nigerian Telecommunications Limited) and NIPOST (Nigerian Postal Service). As minista, pipul sabi sey e no dey hide wetin dey e maind.
One taim for 1989, wen e go inspect dia ofis for Akure, som union workas komplain sey som of dem neva get promoshon sins 1978. David Mark tel dem sey enibodi wey no get promoshon sins dat taim fit nid to retire or komot fom wok.
E stil tok sey pipul wey dey tiff telephone wire mek dem kil dem by lor. E tok sey govment nid to remuv telecom tins wey nobodi dey uze, bikos dem jos put di tins for politika reasons, no be bikos pipul rili nid phone network for dat aria.
==How e wok as Senator for Nigeria==
Dem elect David Mark as President of di Senate on 6 June 2007.
6tldlpsrhacv869akw5dsh1uha22wg8
37812
37811
2026-11-06T14:10:02Z

For April 2011, David Mark contest again for Benue
gblkmb79opn8lxrl79thom0ahykpzc6
Kashim Shettima
0
3701
37813
2026-11-07T11:26:19Z
Ogbasaramu
1374
Created page with "Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais"
37813
wikitext
text/x-wiki
Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais
4z8mpbv2mvmgi6ir9wytaoq9xbl328r
37814
37813
2026-11-07T11:26:44Z
Ogbasaramu
1374
37814
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais
e9v50vor8uumcwhrmkaq0sg8puegp2w
37815
37814
2026-11-07T11:27:21Z
Ogbasaramu
1374
37815
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don
hyan4qco18esdg5smz9p0ln2rmyut4p
37816
37815
2026-11-07T11:28:11Z
Ogbasaramu
1374
37816
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019
b8sufy72t6w937vw7a97d2xivzbgbuu
37817
37816
2026-11-07T11:28:34Z
Ogbasaramu
1374
37817
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
rku5irvz7k87a0flm0jyqct4viexsp2
37818
37817
2026-11-07T11:28:52Z
Ogbasaramu
1374
37818
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
==Hau e tek stat laif an go skul==
7hqu210ucke9cqz7cdm3vkijlm3delj
37819
37818
2026-11-07T11:29:15Z
Ogbasaramu
1374
37819
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na fom Maiduguri, wey de norta rijion of Naija dem tek bon Shettima. E famili bi muslim. Di deit wey dem bon am na 2 September 1966.
8por2hxgo6jooovmzd1g5t4h308yiw8
37820
37819
2026-11-07T11:30:08Z
Ogbasaramu
1374
37820
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na fom Maiduguri, wey de norta rijion of Naija dem tek bon Shettima. E famili bi muslim. Di deit wey dem bon am na 2 September 1966. Di nem ''"Shettima"'' kom fom di kanuri pipul wey mins ''pesin wey get sens wel wel.''
0mjmb5vk4gyl2ywiuxcrt5v3aos5ptw
37821
37820
2026-11-07T11:30:53Z

Shettima go Lamisula pamari skul wey de Maiduguri fom 1972 go rish 1978. Leta e go Govamet Sekondri Skul Biu, wey de
9mlqu2xdinsivopohwvofm8ga9h1hya
37822
37821
2026-11-07T11:31:54Z
Ogbasaramu
1374
37822
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na fom Maiduguri, wey dey norta rijion of Naija dem tek bon Shettima. E famili bi muslim. Di deit wey dem bon am na 2 September 1966. Di nem ''"Shettima"'' kom fom di kanuri pipul wey mins ''pesin wey get sens wel wel.''
Shettima go Lamisula pamari skul wey dey Maiduguri fom 1972 go rish 1978. Leta e go Govamet Sekondri Skul Biu, wey dey [[Yobe State|Yobe Stet]]. E finish dis skul in 1983.
ci70swnji0pvierwt2rxhzeypkthfac
37823
37822
2026-11-07T11:32:47Z
Ogbasaramu
1374
37823
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na fom Maiduguri, wey dey norta rijion of Naija dem tek bon Shettima. E famili bi muslim. Di deit wey dem bon am na 2 September 1966. Di nem ''"Shettima"'' kom fom di kanuri pipul wey mins ''pesin wey get sens wel wel.''
Shettima go Lamisula pamari skul wey dey Maiduguri fom 1972 go rish 1978. Leta e go Govamet Sekondri Skul Biu, wey dey [[Yobe State|Yobe Stet]]. E finish dis skul in 1983. Shettima go [[University of Maiduguri|Yunivasiti of Maiduguri]] go rid Agrikoshoral Ekonomik an e kolet im B.Sc satifiket in 1983. E du im Yut Koppa for Kalaba for wan Bank wey di nem na ''Nigerian Agricultural Cooperative Bank'' fom 1989 to 1990
7jeclpr19pce0m6jjo6kgsg75q9m9gq
37824
37823
2026-11-07T11:33:39Z
Ogbasaramu
1374
37824
wikitext
text/x-wiki
'''Kashim Shettima Mustapha''' GCON (dey bon am 2 September 1966) na Naija politishan wey bi di nomba 15 pesin to bi di vais presidor of Naija. Shettima don bi sinetor for [[Borno State|Borno Stet]] Sentra fom 2019 go rish 2023. Bifor e bikom sinetor, Shettima don bi di gofnor of Borno Stet fom 2011 go rish 2019.
==Hau e tek stat laif an go skul==
Na fom Maiduguri, wey dey norta rijion of Naija dem tek bon Shettima. E famili bi muslim. Di deit wey dem bon am na 2 September 1966. Di nem ''"Shettima"'' kom fom di kanuri pipul wey mins ''pesin wey get sens wel wel.''
Shettima go Lamisula pamari skul wey dey Maiduguri fom 1972 go rish 1978. Leta e go Govamet Sekondri Skul Biu, wey dey [[Yobe State|Yobe Stet]]. E finish dis skul in 1983. Shettima go [[University of Maiduguri|Yunivasiti of Maiduguri]] go rid Agrikoshoral Ekonomik an e kolet im B.Sc satifiket in 1983. E du im Yut Koppa for Kalaba for wan Bank wey di nem na ''Nigerian Agricultural Cooperative Bank'' fom 1989 to 1990.
Afta Shettima finish im Yut Koppa, e go [[University of Ibadan|Yunivasiti of Ibadan]] go du im Masta on Agrikoshoral Ekonomik in 1991.
Wen Shettima finish im Masta, e stat to dey wok as leshura for di dipatmet of Agrikoshoral Ekonomik wey dey Yunivasiti of Maiduguri.
4xmb1yt7cpuykuwqoy1ifa3erx882vd
37825
37824
2026-11-07T11:34:28Z

==Wia dem gada tori==
kb0a0n20ovk13e0h6qphzcgicfn3yth