Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.48.0-wmf.3 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk The Punch 0 3681 37843 37706 2026-11-09T19:04:09Z InternetArchiveBot 52 Add 1 book for [[en:Wikipedia:Verifiability|verifiability]] (20261109sim) #IABot (v2.0.9.7) ([[User:GreenC bot|GreenC bot]]) 37843 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''''The Punch''''' na Naijá [[daily newspaper]] wey dem found on August 8, 1970. Dem tok say di aim of di niuspepa na to "inform, educate and entertain Nigerians and the world at large".<ref>{{Cite news|url=https://punchng.com/about-us/|title=About us|newspaper=[[The Punch]]|access-date=3 May 2022}}</ref> == Tori == [[Olu Aboderin|James Aboderin]], wey be [[accountant]], and [[Sam Amuka Pemu|Sam Amuka]], wey be [[columnist]] and editor for ''[[Daily Times of Nigeria]]'', found di paper. Amuka come be di first editor of di ''Sunday Punch''. For November 1976, some years afta di first print of im Sunday stat edition, di two men to print dia daily niuspepa. Dem design both editions to favour friendlier [[Apoliticism|apolitical]] approach to news reporting, wey dey join social events footage with everyday political news.<ref name="Adigun">Adigun Agbaje, "Freedom of the Press and Party Politics in Nigeria: Precepts, Retrospect and Prospects", ''African Affairs'', Vol. 89, No. 355, April 1990.</ref> But during di twilight of di [[Nigerian Second Republic|Second Republic]], political tins bring conflict to im original plans. Aboderin and Amuka later part ways partly bikos of political conflicts. Di paper come start to get political slant, mostly against di [[Shehu Shagari]] regime.<ref>{{Cite journal|last=Agbaje|first=Adigun|date=1990|title=Freedom of the Press and Party Politics in Nigeria: Precepts, Retrospect and Prospects|url=https://archive.org/details/sim_african-affairs_1990-04_89_355/page/205|journal=African Affairs|volume=89|issue=355|pages=205–226|issn=0001-9909|jstor=722242|doi=10.1093/oxfordjournals.afraf.a098285}}</ref> == Press freedom == ''The Punch'' no escape di excesses of di [[authoritarian]] regimes for di country. For 1990, dem jail im editor for 54 days. For 1993 and 1994, dem close di publishing house on di order of di nation military ruler.<ref>{{Cite news |last=Tukur |first=Sani |date=2017-04-25 |title=Villa expulsion: Punch Newspapers demands apology from Buhari's CSO, Presidency|url=https://www.premiumtimesng.com/news/headlines/229596-villa-expulsion-punch-newspapers-demands-apology-buharis-cso-presidency.html |access-date=2022-07-08 |language=en-GB|newspaper=[[Premium Times]]}}</ref> == Di company == Di company publish ''Happy Home'', family magazine, for 1971. Di first editor na Bunmi Sofola. On Sunday, March 18, 1973, di first ''Sunday PUNCH'' stat to publish, and Ajibade Fashina-Thomas edit am. ''The Punch'', daily tabloid, follow on November 1, 1976, and Dayo Wright be im pioneer editor. For April 29, 1990, one week afta [[1990 Nigerian coup attempt|attempted coup d'état]] against di military regime of [[Ibrahim Babangida]], dem close di company down for one month, and dem detain Chris Mammah, wey be deputy editor dat time, for 54 days. For July 1993, di military government shut di company premises again under Decree No 48 of 1993 and ban all im publications from circulating for di country. Di closure follow di political crisis wey di annulment of [[1993 Nigerian presidential election|dat year presidential election]] cause.<ref>{{Cite news |last=Ojo |first=Emmanuel |date=2023-06-10 |title=Annulment of 1993 presidential poll my saddest moment – Marketing Edge publisher |url=https://punchng.com/annulment-of-1993-presidential-poll-my-saddest-moment-marketing-edge-publisher/ |access-date=2024-07-11 |newspaper=[[The Punch]]|language=en-US}}</ref> Dem repeal di proscription order on November 17 of di same year by Decree No 115 of 1993. But dem cancel di decree on July 24, 1994, and dis one result to proscription of all ''Punch'' titles. Dem detain Bola Bolawole, wey be di editor of ''Punch'' dat time, for three days for im office for di company old headquarters. Government ignore court order wey direct am make e vacate di company premises and pay ₦25 million and ₦100,000 to di company and Bolawole. E be October 1, 1995 before di government de-proscribe di publication via national day broadcast by di military head of state [[Sani Abacha]]. == How dem dey read am == From 1998 go rish 1999, di Research and Marketing Services (RMS) Lagos publish independent surveys wey rate ''The Punch'' as di most widely read newspaper. == Wie dem gada di tori == {{reflist}} [[Katigori:1971 establishments in Nigeria]] [[Katigori:Daily newspapers published in Nigeria]] [[Katigori:Newspapers established in 1971]] lgn9lu6rjtd7lo7m2m8qvicacci9eiq Dele Giwa 0 3684 37844 37714 2026-11-10T08:44:05Z Biowikician 24 /* Hau e tek stat laif an wok */ 37844 wikitext text/x-wiki '''Dele Giwa''' (dey [[bon]] am 16 March 1947 an e [[death|kpai]] 19 October 1986) na [[Naija]] jornalis, editor, an di fonda of ''Newswatch'' magazin. Dem kpai Giwa wen e opun wan pakej wen bomb dey insaid for wie e dey stei for Ikeja on 19 October 1986. ==Hau e tek stat laif an wok== Na for Ugbekpe Ekperi, Etsako East Loka Govamet Aria wey de [[Edo State|Edo Stet]] dey bon Sumonu Oladele ''Baines'' Giwa Dele. Dem bon Giwa for 16 March 1947 insaid di famili of Oba Adesoji Aderemi wey bi di [[Ooni of Ife]]. Giwa go L.A Modern Skul wey de Lagere, Ile Ife. Wen e papa komot go [[Oduduwa College|Oduduwa Kolej]] as pesin wey dey wosh klot for dia, Giwa folo enta di skul as studet<ref>{{Cite news |url=http://www.punchng.com/Articl.aspx?theartic=Art20091020024659 |title=Dele Giwa: 23 years after |author=Charles Soeze |date=20 October 2009 |access-date=24 June 2011 |newspaper=[[The Punch]]}}{{Dead link|date=July 2019 |bot=InternetArchiveBot |fix-attempted=yes }}</ref>. Leta, Giwa go United State go rid buk an kolet BA in Inglish satifiket fom Brooklyn Kolej in 1977 an enta Fordham Yunivasiti as graduet studet. E wok for ''The New York Times'' as dia niuz asistans for four yias. Leta Giwa kom bak to Naija to wok for [[Daily Times]]. Giwa join bodi wit Ray Ekpu, Dan Agbese, an Yakubu Mohamed to fom Newswatch in 1984<ref>{{Cite news |date=20 October 2021 |title=Remembering Dele Giwa |url=https://guardian.ng/opinion/remembering-dele-giwa/ |location=Lagos, Nigeria|access-date=13 March 2022 |newspaper=[[The Guardian (Nigeria)|The Guardian]]|language=en-US |archive-date=13 March 2022 |archive-url=https://web.archive.org/web/20220313210217/https://guardian.ng/opinion/remembering-dele-giwa/ |url-status=live }}</ref>. Di fest Newswatch niuz-pepa kom aut on 28 January 1985. Wan 1989 magazin tok sey na Newswatch niuz-pepa chenj hau jornalis tins dey hapun for Naija an sey na di niuz-pepa bring investigeshon to niuz for Naija. Hau-eva, dorin di fest mont-dem wey Jenera [[Ibrahim Babagida]] enta pawa as presidor of Naija, Newswatch niuz-pepa kari di pishur of Babagida for dia front kova as tok dey fait eni bodi wey no sopot Babagida govamet. Afta somtaims, di Niuz-pepa demsef kom dey taku Babagida govamet diasef<ref>{{cite book |url=https://books.google.com/books?id=V0FYXwY2sc8C&pg=PA150 |page=150 |title=Africa's second wave of freedom: development, democracy, and rights |author1=Lyn S. Graybill |author2=Kenneth W. Thompson |author3=White Burkett Miller Center |publisher=University Press of America |year=1998 |isbn=0-7618-1071-4}}</ref> Later, the paper took a more hostile view of the Babangida regime.<ref>{{Cite news |last1=Admin |title=Dele Giwa, 29 years after |url=https://www.vanguardngr.com/2015/10/dele-giwa-29-years-after/ |location=Lagos, Nigeria|newspaper=[[Vanguard (Nigeria)|Vanguard]]|date=19 October 2015 |access-date=8 February 2019 |archive-date=9 February 2019 |archive-url=https://web.archive.org/web/20190209123843/https://www.vanguardngr.com/2015/10/dele-giwa-29-years-after/ |url-status=live }}</ref>. ==E pasona laif== Giwa Mari wan Amerika nors in 1974. For im sekod marej na [[Florence Ita Giwa]] e mari as di marej las for ten mont. E leta mari Olufunmilayo Olaniyan on 10 July 1984 an e de di marej onti e kpai in 1986. Wen Giwa kpai, e stil get mama an e don bon pikin-dem an e get waif-dem. ==Hau e tek kpai== Na bomb wey de insaid pakej dem tek kpai for im haus wey de Ikeja, [[Lagos State|Legos Stet]] wen e dey im rum dey stodi wit Kayode Soyinka on Sunday 19 October 1986. Dis kilin tek ples tu dez afta SSS (Stet Sekioriti Sarvis) intaviu. ng4gurrqnq8wc7g3g2tdqtpo6uilpdg 37845 37844 2026-11-10T08:46:32Z Biowikician 24 /* Hau e tek kpai */ 37845 wikitext text/x-wiki '''Dele Giwa''' (dey [[bon]] am 16 March 1947 an e [[death|kpai]] 19 October 1986) na [[Naija]] jornalis, editor, an di fonda of ''Newswatch'' magazin. Dem kpai Giwa wen e opun wan pakej wen bomb dey insaid for wie e dey stei for Ikeja on 19 October 1986. ==Hau e tek stat laif an wok== Na for Ugbekpe Ekperi, Etsako East Loka Govamet Aria wey de [[Edo State|Edo Stet]] dey bon Sumonu Oladele ''Baines'' Giwa Dele. Dem bon Giwa for 16 March 1947 insaid di famili of Oba Adesoji Aderemi wey bi di [[Ooni of Ife]]. Giwa go L.A Modern Skul wey de Lagere, Ile Ife. Wen e papa komot go [[Oduduwa College|Oduduwa Kolej]] as pesin wey dey wosh klot for dia, Giwa folo enta di skul as studet<ref>{{Cite news |url=http://www.punchng.com/Articl.aspx?theartic=Art20091020024659 |title=Dele Giwa: 23 years after |author=Charles Soeze |date=20 October 2009 |access-date=24 June 2011 |newspaper=[[The Punch]]}}{{Dead link|date=July 2019 |bot=InternetArchiveBot |fix-attempted=yes }}</ref>. Leta, Giwa go United State go rid buk an kolet BA in Inglish satifiket fom Brooklyn Kolej in 1977 an enta Fordham Yunivasiti as graduet studet. E wok for ''The New York Times'' as dia niuz asistans for four yias. Leta Giwa kom bak to Naija to wok for [[Daily Times]]. Giwa join bodi wit Ray Ekpu, Dan Agbese, an Yakubu Mohamed to fom Newswatch in 1984<ref>{{Cite news |date=20 October 2021 |title=Remembering Dele Giwa |url=https://guardian.ng/opinion/remembering-dele-giwa/ |location=Lagos, Nigeria|access-date=13 March 2022 |newspaper=[[The Guardian (Nigeria)|The Guardian]]|language=en-US |archive-date=13 March 2022 |archive-url=https://web.archive.org/web/20220313210217/https://guardian.ng/opinion/remembering-dele-giwa/ |url-status=live }}</ref>. Di fest Newswatch niuz-pepa kom aut on 28 January 1985. Wan 1989 magazin tok sey na Newswatch niuz-pepa chenj hau jornalis tins dey hapun for Naija an sey na di niuz-pepa bring investigeshon to niuz for Naija. Hau-eva, dorin di fest mont-dem wey Jenera [[Ibrahim Babagida]] enta pawa as presidor of Naija, Newswatch niuz-pepa kari di pishur of Babagida for dia front kova as tok dey fait eni bodi wey no sopot Babagida govamet. Afta somtaims, di Niuz-pepa demsef kom dey taku Babagida govamet diasef<ref>{{cite book |url=https://books.google.com/books?id=V0FYXwY2sc8C&pg=PA150 |page=150 |title=Africa's second wave of freedom: development, democracy, and rights |author1=Lyn S. Graybill |author2=Kenneth W. Thompson |author3=White Burkett Miller Center |publisher=University Press of America |year=1998 |isbn=0-7618-1071-4}}</ref> Later, the paper took a more hostile view of the Babangida regime.<ref>{{Cite news |last1=Admin |title=Dele Giwa, 29 years after |url=https://www.vanguardngr.com/2015/10/dele-giwa-29-years-after/ |location=Lagos, Nigeria|newspaper=[[Vanguard (Nigeria)|Vanguard]]|date=19 October 2015 |access-date=8 February 2019 |archive-date=9 February 2019 |archive-url=https://web.archive.org/web/20190209123843/https://www.vanguardngr.com/2015/10/dele-giwa-29-years-after/ |url-status=live }}</ref>. ==E pasona laif== Giwa Mari wan Amerika nors in 1974. For im sekod marej na [[Florence Ita Giwa]] e mari as di marej las for ten mont. E leta mari Olufunmilayo Olaniyan on 10 July 1984 an e de di marej onti e kpai in 1986. Wen Giwa kpai, e stil get mama an e don bon pikin-dem an e get waif-dem. ==Hau e tek kpai== Na bomb wey de insaid pakej dem tek kpai for im haus wey de Ikeja, [[Lagos State|Legos Stet]] wen e dey im rum dey stodi wit Kayode Soyinka on Sunday 19 October 1986. Dis kilin tek ples tu dez afta SSS (Stet Sekioriti Sarvis) intaviu. =Wie wi gada di tori== {{ Reflist}} bp0f0idvvdzw4aby5gu2m9k2sknw57s