Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.24 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Klint da Drunk 0 357 7596 3671 2026-10-24T00:41:55Z BLISSABC 270 7596 wikitext text/x-wiki '''Afamefuna Klint Igwemba''' (dey [[bon]] am 3 March 1975) wey pipul sabi wel wel as '''Klint da Drunk''' na [[Naija]] komedian, aktor, muzishan, dansa, an painta. ==Wetin e tok== *E dey gud mek you elp plenti pipul wen yu dey go up so dat dos pipul no go si yu trowey faze wen yu dey kom dawn. **[https://www.thisdaylive.com/2016/06/18/klint-da-drunk-i-dance-to-entertain-people-i-misbehave-to-make-money/ Klint Da Drunk I Dance to Entertain People; I Misbehave to Make Money] 2016, THISDAY (Nigeria) *I dey rilas by sitin dawn. Eni-wie I si a gud ''seat'' I rilas for dia. **[https://www.thisdaylive.com/2016/06/18/klint-da-drunk-i-dance-to-entertain-people-i-misbehave-to-make-money/ Klint Da Drunk I Dance to Entertain People; I Misbehave to Make Money] 2016, THISDAY (Nigeria) *I for laik mek pipul no mai papa as Mr. Mumu, as far as e dey ''pay'' my skul moni an e dey trit mi wel wel an I no hu mai papa bi. **[https://dailytrust.com/its-now-i-want-to-start-comedy-says-klint-da-drunk/ It’s Now I Want To Start Comedy, Says Klint Da Drunk] 29 September 2012, Daily Trust (Nigeria). [[Katigori:Naija komedian]] [[Katigori:Naija dansa]] [[Katigori:Naija muzishan]] [[Katigori:Naija aktor]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1975]] dd5aiaec12czk95aboxpppwkrj3pv1d Wikitok:Komuniti domot 4 599 7595 7594 2026-10-23T12:26:24Z Samliverj 43 /* Request for adminship for Biowician */ 7595 wikitext text/x-wiki ==Request for adminship for Biowician== I would like to renew my adminship. I have been active since the Incubator stage. [[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 08:19, 23 October 2026 (WAT) ; (+) Support Support. No concern here. [[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] ([[Yuza tok abaut am:KINDNESS 246|tok]]) 08:28, 23 October 2026 (WAT) I support am 100%. [[Yuza:Samliverj|Samliverj]] ([[Yuza tok abaut am:Samliverj|tok]]) 13:26, 23 October 2026 (WAT) ; (- ) Against ; ( ) Neutral 88eilroqxunvhs6arzhmxku8t80u17l