Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.24 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Olubunmi Tunji-Ojo 0 421 7598 7572 2026-10-26T11:33:07Z EdoDavid 292 7598 wikitext text/x-wiki [[File:Olubunmi Tunji-Ojo (2024) (cropped).jpg|thumb|Olubunmi Tunji-Ojo]] '''[[w:Olubunmi Tunji-Ojo|Olubunmi Tunji-Ojo]]''' (wey dem [[bon]] on 1 May 1982) na Naija pesin wey sabi enjineerin wok, e dey ron biznes, e dey hep pipul, an e stil be politishan. Rait nau, na im bi Naija Minista of Interior. ==Wetin e tok== *Di most impotat pat for eni wok wey pesin dey manej na to sabi wetin dey kos wahala. Wans yu sabi wetin bi di probem, na alf of di wok bi dat, solushon go kom izi. **[https://punchng.com/we-are-clearing-rots-targeting-72-hours-passport-issuance-tunji-ojo/ We are clearing rots, targeting 72 hours passport issuance – Tunji-Ojo]. 9 February 2025, Punch Newspaper. *To bi beta lida no min sey pipul no go get wetin dem go komplein abaut. E min sey you gats get sens and art to hie dem complain and trai do sumetin, no be to just waka leave di mata. **[https://punchng.com/we-are-clearing-rots-targeting-72-hours-passport-issuance-tunji-ojo/ We are clearing rots, targeting 72 hours passport issuance – Tunji-Ojo]. 9 February 2025, Punch Newspaper. *Govment gats skata di bad, wicked and corrupt pipul wey dey du nonsense for insaid prison system. Ol di moni wey govment, NGOs and gud pipul dey giv to sopot prison, we gats ask dem how dem dey uze am. Mek we tok true for once, no dey kova fez. **[https://dailytrust.com/hunger-in-nigerias-correctional-centres-is-unacceptable/ Hunger in Nigeria’s correctional centres is unacceptable]. 23 April 2025, Daily Trust Newspaper. *Evun tho we no wan put mouth for how oda kontris tek run dia own tins, mata wey concern visa and how pipul dey enta or komot fom kontri na crious govment mata wey concern onli dat kontri. **[https://businessday.ng/news/article/denying-cds-canadian-visa-is-disrespectful-to-nigeria-interior-minister/ Denying CDS Canadian visa is disrespectful to Nigeria – Interior minister]. 14 February 2025, Business Day Newspaper. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1982]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija Politishan]] avm5dssvrqf09xhneejchfbejf602x8 Wikitok:Komuniti domot 4 599 7597 7595 2026-10-26T11:22:41Z EdoDavid 292 /* Request for adminship for Biowician */ 7597 wikitext text/x-wiki ==Request for adminship for Biowician== I would like to renew my adminship. I have been active since the Incubator stage. [[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 08:19, 23 October 2026 (WAT) ; (+) Support Support. No concern here. [[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] ([[Yuza tok abaut am:KINDNESS 246|tok]]) 08:28, 23 October 2026 (WAT) I support am 100%. [[Yuza:Samliverj|Samliverj]] ([[Yuza tok abaut am:Samliverj|tok]]) 13:26, 23 October 2026 (WAT) *Support[[Yuza:EdoDavid|EdoDavid]] ([[Yuza tok abaut am:EdoDavid|tok]]) 12:22, 26 October 2026 (WAT) ; (- ) Against ; ( ) Neutral joeaeus83e8bwjw00lug2t01wjngq6h