Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.2 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Alex Ekubo 0 3249 34518 34507 2026-05-18T05:50:55Z Biowikician 24 34518 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo Kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, dem giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho fom ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]]. ow7e0jbkrhuq38zlvf9gp0cuv6cpufl