Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.2 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Jamila Nagudu 0 540 34529 28818 2026-05-18T13:52:31Z Hajjare 1351 /* Im pesona life */ 34529 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Jamila Umar Nagudu''' (dem bon am for August 10, 1985) na [[Naijá]] Aktres wey dey akt for Hausa fim for Naijá. ==How shi tek stat life an go skul== Dem bon Jamila Nagudu for August 10, 1985 for Magana Gumau, Toro loka govmet Aria wey dey [[Bauchi Stet]], Naijá. Jamila go pramari an sekondri Skul for [[Bauchi Stet]] ↓ ==How shi tek wok== '''Jamila Umar''' wey pipu sabi as '''Jamila Umar Nagudu''', do e fest [[Kannywood fim]] for year 2002. Sins e marej skata, Jamila don tok sey shi no dey marri again.Na wen shi komot for Bauchi go Kano na dia shi ondastand sey shi don popula inside Kannywood fim indostri. Pipul no am wel well for di indostri as a dansa sins (2002). Na dat dans mek daretos kom dey giv am rol for dia fim. Jamila fit do eni rol, shi don du lov fim bifor and shi don stil du fim wey dey mek pipul laf two.Jamila popula so tey pipul dey Kol am ''Queen of Kannywood''. Na Aminu Saira bí di fest dareto wey fest giv Nagudu rol to akt inside di fim wey di nem na "Jamila da Jamilu". ==Im pesona life== Jalima mari but di marej skata an shi bon one pikin wey bi boy. == Filmografi == {| class="wikitable" |+ !Films<ref>{{Cite web |last=Admin |date=2022-03-21 |title=Cikakken tarihin jamila umar nagudu |url=https://www.northernwiki.com.ng/cikakken-tarihin-jamila-umar-nagudu/ |access-date=2023-02-18 |website=Northernwiki |language=en-US}}</ref> |- | * Hindu (2015) * Subulli da subulluwa * Jani jani * Aska Tara * Haske * wani gari * Halisa * Mai dalilin aure * Farin dare (2013) * Jarumta * Ali yaga Ali * Karshen tika tiki (2020) * Jamila da jamilu * Buka * Kauyawa * Buka Africana * Maula * Almajiri *Gidan kisto *Mijin biza *Manyan Mata Series *Garwashi Series *Budurwar Mijina Series *Hakima (2021) *Mati a Zazzau (2020) *Karamin sani (2020) *Tsalle Daya (2019) *Manyan Gobe (2019) *Hafeez (2019) *Kawayen Amarya (2018) *Ruwan Dare (2018) *Mariya (2018) *Kalan Dangi (2017) *Husna Ko Husna? (2017) *Mijin Biza (2017) *Kowa Dalin (2016) *Mai Nasibi (2016) *Akasi (2016) *Na Hauwa (2015) *Uwar Mugu (2014) *Wani Gari (2013) *Hausa fulani (2006) *Taken lamba (2006) |} See also [https://m.imdb.com/name/nm4042933/?ref_=fn_all_nme_1 IMDb] == Awads== {| class="wikitable" |+ !Year !Award !Category !Result |- |2015 |Best Actress(Kannywood) |[[City People Entertainment Awards]] |Won |- |2016 |Best Actress(Kannywood) |[[City People Entertainment Awards]] |Won |- |2017 |Best Actress(Kannywood) |City People Movie Awards |Won |- |2016 |Face of Kannywood |City People Movie Awards |Won |- |2017 |Face of Kannywood |City People Movie Awards |Won |} 71j3begoltpxfr84kvogqhd8yx11us2 Nafisat Abdullahi 0 641 34530 28817 2026-05-18T13:55:42Z Hajjare 1351 34530 wikitext text/x-wiki '''Nafisat Abdulrahman Abdullahi''' na [[Naijá]] aktress, podusa, dareto, an bizness wuman. Shi kom fom Jos, Plateau Stet, Naijá. Nafisat bget one fim produkshon kompini an two odas wey shi jus stat. == Her tori == Dem born Abdullahi on 23 January 1991 for Jos, Plateau State,[2] as di fourth daughter of im papa Abdulrahman Abdullahi an im mama Zainab Abdullah. E do im primary education for Airforce Private School for Jos, an e attend Government Girls Secondary School Dutse for Abuja. E gradueyt wit degree for Theatre Art from University of Jos, as well as Photography from London School of Photography.[3] == Wok == For 2010, Abdullahi start im career at di age of 18 for im first movie wey dem kol (Sai wata rana). Di movie bring am fame as e act alongside oda actors like Ali Nuhu, Adam A Zango an Fati Washa.[4] Abdullahi dey run two businesses outside im acting career. Im makeup brand na one of dem, an dem launch am for July 2021.[5] == Controbasi == For June 2013, disciplinary committee of Arewa Filmmakers Association of Nigeria suspend am bikos e no appear before di committee afta dem summon am concerning one banned event wey followers of Hausa movie industry organize.[6] Di disciplinary committee hand am two years suspension but dem later remove am for August 2013.[7] E later participate for Aminu Saira im Kalamu Wahid an Ya Daga Allah for 2014.[8][9] == Ambasado == Abdullahi get endorsement wit one real estate company wey dem dey kol TPumpy for Abuja.[10] For late 2021, Abdullahi sign anoda contract wit Pepsi.[11] == Filmography == 03xcy91rcuikkb4u6r03ofo8hzm6a9m 34531 34530 2026-05-18T13:55:59Z Hajjare 1351 34531 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Nafisat Abdulrahman Abdullahi''' na [[Naijá]] aktress, podusa, dareto, an bizness wuman. Shi kom fom Jos, Plateau Stet, Naijá. Nafisat bget one fim produkshon kompini an two odas wey shi jus stat. == Her tori == Dem born Abdullahi on 23 January 1991 for Jos, Plateau State,[2] as di fourth daughter of im papa Abdulrahman Abdullahi an im mama Zainab Abdullah. E do im primary education for Airforce Private School for Jos, an e attend Government Girls Secondary School Dutse for Abuja. E gradueyt wit degree for Theatre Art from University of Jos, as well as Photography from London School of Photography.[3] == Wok == For 2010, Abdullahi start im career at di age of 18 for im first movie wey dem kol (Sai wata rana). Di movie bring am fame as e act alongside oda actors like Ali Nuhu, Adam A Zango an Fati Washa.[4] Abdullahi dey run two businesses outside im acting career. Im makeup brand na one of dem, an dem launch am for July 2021.[5] == Controbasi == For June 2013, disciplinary committee of Arewa Filmmakers Association of Nigeria suspend am bikos e no appear before di committee afta dem summon am concerning one banned event wey followers of Hausa movie industry organize.[6] Di disciplinary committee hand am two years suspension but dem later remove am for August 2013.[7] E later participate for Aminu Saira im Kalamu Wahid an Ya Daga Allah for 2014.[8][9] == Ambasado == Abdullahi get endorsement wit one real estate company wey dem dey kol TPumpy for Abuja.[10] For late 2021, Abdullahi sign anoda contract wit Pepsi.[11] == Filmography == qem5r5ck4n77s6nkt4p0gar4qvn88ue Erna Aaltonen 0 3254 34519 2026-05-18T13:21:58Z Aliatou 3696 Created page with "'''Erna Kaarina Aaltonen''' (dem born am 1951) na pesin from Finland wey sabi mek clay pot an oda tins wit hand. Pipul sabi am well-well for im strong stoneware pots an vesels wey get beta teksho.<ref>{{Cite web |date=May 31, 2023 |title=Erna Aaltonen: Recent works at Galerie de l'Ancienne Poste, Toucy |url=https://www.ceramicsnow.org/exhibitions/erna-aaltonen-recent-works-at-galerie-de-lancienne-poste-toucy/ |access-date=2026-02-18 |website=Ceramics Now |language=en-US}..." 34519 wikitext text/x-wiki '''Erna Kaarina Aaltonen''' (dem born am 1951) na pesin from Finland wey sabi mek clay pot an oda tins wit hand. Pipul sabi am well-well for im strong stoneware pots an vesels wey get beta teksho.<ref>{{Cite web |date=May 31, 2023 |title=Erna Aaltonen: Recent works at Galerie de l'Ancienne Poste, Toucy |url=https://www.ceramicsnow.org/exhibitions/erna-aaltonen-recent-works-at-galerie-de-lancienne-poste-toucy/ |access-date=2026-02-18 |website=Ceramics Now |language=en-US}}</ref><ref>{{Cite book |last=Hellman |first=Åsa |url=https://www.google.com/books/edition/Taidekeramiikka_Suomessa/lNPvAAAACAAJ |title=Taidekeramiikka Suomessa |date=2004 |publisher=[[Otava (publisher)|Otava]] |isbn=978-951-1-18628-1 |language=fi}}</ref> == Laif an wok == Dem born Erna Kaarina Aaltonen for 29 April 1951 for Loimaa for Finland. E gradueyt for 1987 from di skul wey dem dey kol Kuopio Academy of Design for Kuopio, Finland.<ref name="KWUM">{{Cite web |title=Erna Aaltonen |url=https://www.kwum.fi/en/portfolio/erna-aaltonen-3/ |access-date=2026-02-18 |website=KWUM |language=en-GB}}</ref> Aaltonen wok as learner for di color laboratory for Arabia factories. Afta e finish skul, dem giv am wok for Arabia for di laboratory wey dem dey yuz develop new products. Na wen e dey wok for Arabia e meet artist wey dem dey kol Howard Smith, wey e later marry.<ref name="KWUM" /><ref>Stocker, Carol (May 16, 2004). "Immerse Yourself: Finland". ''[[The Boston Globe]]''. pp. [https://www.newspapers.com/article/the-boston-globe-immerse-yourself-finla/191566145/ 207], [https://www.newspapers.com/article/the-boston-globe-midsummer-nights-sauna/191566081/ 220], [https://www.newspapers.com/article/the-boston-globe-in-the-baltic-port-of-k/191565934/ 221] – via [[Newspapers.com]].</ref> Aaltonen bi one among small grup of ceramists wey start Arabia Pro Arte production. Dem dey wok close-close wit Arabia artists like Heljä Liukko-Sundström, Heikki Orvola, Inkeri Leivo an Kati Tuominen-Niittylä. Aaltonen sabi well-well for di round pots an sculptural vesels wey e dey build wit hand by using long-long ribbon-like stoneware coils. From 1988 go rich 1995, Aaltonen an Howard Smith dey produce studio ceramics for Tervakoski under di name Arteos. By 1996, Aaltonen an Smith move go Fiskars for Uusimaa, Finland, an e get im own ceramics workshop. From 1997, Aaltonen don dey show im work for Finland an oda kontris outside Finland. Di first exhibition wey e do for United States na for Dallas Art Fair for 2011. For 2012, Aaltonen get one exhibition wey only im work full inside wey dem title “Nostalgia” for Hedge Gallery for San Francisco, California. E get im work for inside museum collections too, including Museum Boijmans Van Beuningen for Rotterdam for Netherlands. == References == {{Reflist}} ce7perum3f4pg2gn05o4umcxgyagh6t Marie Aarestrup 0 3255 34520 2026-05-18T13:28:25Z Aliatou 3696 Created page with "Marie Helene Aarestrup (1826–1919) na woman artist from Norway wey sabi draw genre paintings an portrait paintings.<ref>{{Cite book|title=Dictionary of women artists : an international dictionary of women artists born before 1900|last=Chris.|first=Petteys|date=1985|publisher=G.K. Hall|isbn=0816184569|location=Boston, Mass.|oclc=11316630}}</ref> One fine example of im work na di portrait wey e draw of di Swedish singer Kristina Nilsson wey e show for Paris Salon for 186..." 34520 wikitext text/x-wiki Marie Helene Aarestrup (1826–1919) na woman artist from Norway wey sabi draw genre paintings an portrait paintings.<ref>{{Cite book|title=Dictionary of women artists : an international dictionary of women artists born before 1900|last=Chris.|first=Petteys|date=1985|publisher=G.K. Hall|isbn=0816184569|location=Boston, Mass.|oclc=11316630}}</ref> One fine example of im work na di portrait wey e draw of di Swedish singer Kristina Nilsson wey e show for Paris Salon for 1865. For im later life, e kom begin paint animals, espeshali horse-dem.<ref name=snl>{{cite web|url=https://nkl.snl.no/Marie_Aarestrup|title=Marie Aarestrup|author=Wichstrøm, Anne|date=20 February 2017|publisher=Norsk kunstnerleksikon|accessdate=20 June 2017 |language=Norwegian}}</ref><ref>{{cite web|url=http://www.gutenberg.org/files/12045/12045-h/12045-h.htm|title=Women in the Fine Arts from the Seventh Century B.C. to the Twentieth Century A.D.|author=Clement, Clara Erskine|publisher=Project Gutenberg|year=1904|accessdate=20 June 2017 |language=}}</ref> == Her tori == Dem born Marie Aarestrup for Flekkefjord for south-west Norway on 27 May 1826. E bi pikin of lawyer wey dem dey kol Peter Nicolai Aarestrup an Sara Haasted. Afta e study drawing for Hans Reusch school for Bergen, e continue im training for Copenhagen from 1843 go rich 1844. From 1859 go rich 1863, e study under Jean-Baptiste-Ange Tissier for Paris. Afta dat one, e spend six months for Düsseldorf as student of Benjamin Vautier. For im later life, e mostly dey for England an Poland before e finally settle for Paris for di 1890s. Afta one hard period for Bergen for di middle of di 1860s, wen e dey struggle to survive an make enough moni, e spend di rest of im life outside Norway, dey work both as ticha an painter. From di 1870s, wen e dey for Poland, e begin get interest for painting animals, espeshali horse-dem. Marie Aarestrup die for Paris on 9 June 1919. == Wia dem get di tori == {{Reflist}} lwqd95skhoji0girtm68rliickimuw4 34521 34520 2026-05-18T13:28:59Z Aliatou 3696 34521 wikitext text/x-wiki '''Marie Helene Aarestrup''' (1826–1919) na woman artist from Norway wey sabi draw genre paintings an portrait paintings.<ref>{{Cite book|title=Dictionary of women artists : an international dictionary of women artists born before 1900|last=Chris.|first=Petteys|date=1985|publisher=G.K. Hall|isbn=0816184569|location=Boston, Mass.|oclc=11316630}}</ref> One fine example of im work na di portrait wey e draw of di Swedish singer Kristina Nilsson wey e show for Paris Salon for 1865. For im later life, e kom begin paint animals, espeshali horse-dem.<ref name=snl>{{cite web|url=https://nkl.snl.no/Marie_Aarestrup|title=Marie Aarestrup|author=Wichstrøm, Anne|date=20 February 2017|publisher=Norsk kunstnerleksikon|accessdate=20 June 2017 |language=Norwegian}}</ref><ref>{{cite web|url=http://www.gutenberg.org/files/12045/12045-h/12045-h.htm|title=Women in the Fine Arts from the Seventh Century B.C. to the Twentieth Century A.D.|author=Clement, Clara Erskine|publisher=Project Gutenberg|year=1904|accessdate=20 June 2017 |language=}}</ref> == Her tori == Dem born Marie Aarestrup for Flekkefjord for south-west Norway on 27 May 1826. E bi pikin of lawyer wey dem dey kol Peter Nicolai Aarestrup an Sara Haasted. Afta e study drawing for Hans Reusch school for Bergen, e continue im training for Copenhagen from 1843 go rich 1844. From 1859 go rich 1863, e study under Jean-Baptiste-Ange Tissier for Paris. Afta dat one, e spend six months for Düsseldorf as student of Benjamin Vautier. For im later life, e mostly dey for England an Poland before e finally settle for Paris for di 1890s. Afta one hard period for Bergen for di middle of di 1860s, wen e dey struggle to survive an make enough moni, e spend di rest of im life outside Norway, dey work both as ticha an painter. From di 1870s, wen e dey for Poland, e begin get interest for painting animals, espeshali horse-dem. Marie Aarestrup die for Paris on 9 June 1919. == Wia dem get di tori == {{Reflist}} hl6zyu76oupxqjdktalujq6kgrbb27l Maria de Abarca 0 3256 34522 2026-05-18T13:33:48Z Aliatou 3696 Created page with "Maria de Abarca, wey pipul dey often kol Doña Maria de Abarca, na Spanish woman painter for di seventeenth century wey dey active from 1630 go rich 1656 for Madrid for Spain.<ref name="Dictionary">{{cite book |last=Pilkington |first=Matthew |title=A dictionary of painters: from the revival of the art to the present period |year=1805 |page=1}}</ref><ref>{{cite book |last=Epstein |first=Vivian Sheldon |title=History of women artists for children |publisher=VSE Publisher |..." 34522 wikitext text/x-wiki Maria de Abarca, wey pipul dey often kol Doña Maria de Abarca, na Spanish woman painter for di seventeenth century wey dey active from 1630 go rich 1656 for Madrid for Spain.<ref name="Dictionary">{{cite book |last=Pilkington |first=Matthew |title=A dictionary of painters: from the revival of the art to the present period |year=1805 |page=1}}</ref><ref>{{cite book |last=Epstein |first=Vivian Sheldon |title=History of women artists for children |publisher=VSE Publisher |year=1987 |location=Denver, Colo |page=33}}</ref> Dem born am for Madrid but nobody sabi di exact dates wey dem born am an wen e die.<ref>{{cite book |last=Deschamps |first=par Ch. Gabet; orné de vignettes gravées par M. |title=Dictionnaire des artistes de l'école française, au XIXe siècle peinture, sculpture, architecture, gravure, dessin, lithographie et composition musicale |publisher=Chez Madame Vergne |year=1831 |isbn=3598350007 |location=Paris |page=1}}</ref><ref name="Pilkington">{{cite book |last=Pilkington |first=Matthew |url=http://catalog.hathitrust.org/api/volumes/oclc/80197772.html. |title=A general dictionary of painters |publisher=T. McLean |year=1824 |location=London |page=1}}</ref> No too much tori dey abaut im family, but one write-up for Dr. Coombe im Catalogue of Engravers' Specimens tok sey fit-bi-sey im papa na pesin wey dem dey kol Marius Abacus. Pipul sabi am for im work as amateur portrait painter, an dem praise am well-well bikos e sabi capture how pesin face really bi wen e dey paint dem. Maria de Abarca bi contemporary of Peter Paul Rubens an Diego Velázquez, an dem tok sey dem admire im work. == Wia dem get di tori == {{Reflist}} k7rif5qjpi3rjjvjfx3rqsa82i17l7b 34523 34522 2026-05-18T13:36:03Z Aliatou 3696 34523 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Maria de Abarca''', wey pipul dey often kol Doña Maria de Abarca, na Spanish woman painter for di seventeenth century wey dey active from 1630 go rich 1656 for Madrid for Spain.<ref name="Dictionary">{{cite book |last=Pilkington |first=Matthew |title=A dictionary of painters: from the revival of the art to the present period |year=1805 |page=1}}</ref><ref>{{cite book |last=Epstein |first=Vivian Sheldon |title=History of women artists for children |publisher=VSE Publisher |year=1987 |location=Denver, Colo |page=33}}</ref> Dem born am for Madrid but nobody sabi di exact dates wey dem born am an wen e die.<ref>{{cite book |last=Deschamps |first=par Ch. Gabet; orné de vignettes gravées par M. |title=Dictionnaire des artistes de l'école française, au XIXe siècle peinture, sculpture, architecture, gravure, dessin, lithographie et composition musicale |publisher=Chez Madame Vergne |year=1831 |isbn=3598350007 |location=Paris |page=1}}</ref><ref name="Pilkington">{{cite book |last=Pilkington |first=Matthew |url=http://catalog.hathitrust.org/api/volumes/oclc/80197772.html. |title=A general dictionary of painters |publisher=T. McLean |year=1824 |location=London |page=1}}</ref> No too much tori dey abaut im family, but one write-up for Dr. Coombe im Catalogue of Engravers' Specimens tok sey fit-bi-sey im papa na pesin wey dem dey kol Marius Abacus. Pipul sabi am for im work as amateur portrait painter, an dem praise am well-well bikos e sabi capture how pesin face really bi wen e dey paint dem. Maria de Abarca bi contemporary of Peter Paul Rubens an Diego Velázquez, an dem tok sey dem admire im work. == Wia dem get di tori == {{Reflist}} 4l4ra5mhyhcmg7p7ryfmqcw2whkb3ty Amelia Abascal 0 3257 34524 2026-05-18T13:37:39Z Aliatou 3696 Created page with "'''Amelia Abascal Gómez''' (dem born am 1920) na Spanish-born Mexican painter, sculptor an ceramist. == Laif an wok == Dem born Abascal for Madrid for Spain for 1920. Na mostly by imsef e take learn art work. Afta e reach Mexico for 1940 wen e bi 20 years old, e go learn chemistry an e apply di wetin e learn to im plastic arts, painting, ceramics an designing. E bi one among four artists wey represent Mexico for 1968 for one exhibition for Argentina wey konsan Latin A..." 34524 wikitext text/x-wiki '''Amelia Abascal Gómez''' (dem born am 1920) na Spanish-born Mexican painter, sculptor an ceramist. == Laif an wok == Dem born Abascal for Madrid for Spain for 1920. Na mostly by imsef e take learn art work. Afta e reach Mexico for 1940 wen e bi 20 years old, e go learn chemistry an e apply di wetin e learn to im plastic arts, painting, ceramics an designing. E bi one among four artists wey represent Mexico for 1968 for one exhibition for Argentina wey konsan Latin American painting. Afta di exhibition for Argentina, Abascal gain plenty praise wit one solo exhibition for Misrachi Art Gallery for Mexico City for Mexico for 1968. Di kind work wey Abascal dey do involve to dey treat bronze an copper sheets wit acid so dat e go create one rough-eroded teksho. E specialize for relief sculpture but e don still produce murals too. ==Woks== Dem show Abascal im acid-treated copper plates for di 1967 Galería de Arte Mexicano wey happen for Mexico City for Mexico during January an February. One critic describe di plates as “abstracted vigor on to copper plates.” For di 1967 Galería de Arte Mexicano, dem still show pieces from Carlos Merida side-by-side wit Abascal im acid-treated copper plates. Pipul dey kredite Carlos Merida as one of di first Latin artists wey combine European an Latin styles for painting. ==References== 1rvy6c39m0m51vvzdvd6defoj1jr2az 34525 34524 2026-05-18T13:39:11Z Aliatou 3696 34525 wikitext text/x-wiki '''Amelia Abascal Gómez''' (dem born am 1920) na Spanish-born Mexican painter, sculptor an ceramist.<ref name = pares>{{cite web|website=PARES. Portal de Archivos Españoles. Movimientos Migratorios Iberoamericanos |publisher=Gobierno de España|title=Amelia Abascal Gómez|url=http://pares.mcu.es/MovimientosMigratorios/viewer2Controller.form?accion=41&nid=2199&txt_id_imagen=1&txt_rotar=0&txt_contraste=0&txt_zoom=10&appOrigen=&cabecera=N&viewName=visorZoom}}</ref> == Laif an wok == Dem born Abascal for Madrid for Spain for 1920. Na mostly by imsef e take learn art work. Afta e reach Mexico for 1940 wen e bi 20 years old, e go learn chemistry an e apply di wetin e learn to im plastic arts, painting, ceramics an designing..<ref name="HellerHeller2013" /> E bi one among four artists wey represent Mexico for 1968 for one exhibition for Argentina wey konsan Latin American painting. Afta di exhibition for Argentina, Abascal gain plenty praise wit one solo exhibition for Misrachi Art Gallery for Mexico City for Mexico for 1968..<ref name="HellerHeller2013" /> Di kind work wey Abascal dey do involve to dey treat bronze an copper sheets wit acid so dat e go create one rough-eroded teksho. E specialize for relief sculpture but e don still produce murals too. ==Woks== Dem show Abascal im acid-treated copper plates for di 1967 Galería de Arte Mexicano wey happen for Mexico City for Mexico during January an February. One critic describe di plates as “abstracted vigor on to copper plates.”.<ref name="HellerHeller2013" /> For di 1967 Galería de Arte Mexicano, dem still show pieces from Carlos Merida side-by-side wit Abascal im acid-treated copper plates. Pipul dey kredite Carlos Merida as one of di first Latin artists wey combine European an Latin styles for painting..<ref name="HellerHeller2013" /> ==References== 7dojobj3t71lljkqo66o8jodtw8g5sh 34526 34525 2026-05-18T13:40:34Z Aliatou 3696 34526 wikitext text/x-wiki '''Amelia Abascal Gómez''' (dem born am 1920) na Spanish-born Mexican painter, sculptor an ceramist.<ref name = pares>{{cite web|website=PARES. Portal de Archivos Españoles. Movimientos Migratorios Iberoamericanos |publisher=Gobierno de España|title=Amelia Abascal Gómez|url=http://pares.mcu.es/MovimientosMigratorios/viewer2Controller.form?accion=41&nid=2199&txt_id_imagen=1&txt_rotar=0&txt_contraste=0&txt_zoom=10&appOrigen=&cabecera=N&viewName=visorZoom}}</ref> == Laif an wok == Dem born Abascal for Madrid for Spain for 1920. Na mostly by imsef e take learn art work. Afta e reach Mexico for 1940 wen e bi 20 years old, e go learn chemistry an e apply di wetin e learn to im plastic arts, painting, ceramics an designing..<ref name="HellerHeller2013" /> E bi one among four artists wey represent Mexico for 1968 for one exhibition for Argentina wey konsan Latin American painting. Afta di exhibition for Argentina, Abascal gain plenty praise wit one solo exhibition for Misrachi Art Gallery for Mexico City for Mexico for 1968..<ref name="HellerHeller2013" /> Di kind work wey Abascal dey do involve to dey treat bronze an copper sheets wit acid so dat e go create one rough-eroded teksho. E specialize for relief sculpture but e don still produce murals too.<ref name="HellerHeller20132">{{cite encyclopedia|first1=Jules|last1=Heller|first2=Nancy G.|last2=Heller|encyclopedia=North American Women Artists of the Twentieth Century: A Biographical Dictionary|url=https://books.google.com/books?id=AYxmAgAAQBAJ&pg=PR11|date=19 December 2013|publisher=Routledge|isbn=978-1-135-63882-5|page=4|title=Abascal, Amelia (1923–)}}</ref> ==Woks== Dem show Abascal im acid-treated copper plates for di 1967 Galería de Arte Mexicano wey happen for Mexico City for Mexico during January an February. One critic describe di plates as “abstracted vigor on to copper plates.”.<ref name="HellerHeller2013" /> For di 1967 Galería de Arte Mexicano, dem still show pieces from Carlos Merida side-by-side wit Abascal im acid-treated copper plates. Pipul dey kredite Carlos Merida as one of di first Latin artists wey combine European an Latin styles for painting..<ref name="HellerHeller2013" /> ==References== 1hqr8j03m39bvm6qh6vs9ejovadjura 34527 34526 2026-05-18T13:41:09Z Aliatou 3696 34527 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Amelia Abascal Gómez''' (dem born am 1920) na Spanish-born Mexican painter, sculptor an ceramist.<ref name = pares>{{cite web|website=PARES. Portal de Archivos Españoles. Movimientos Migratorios Iberoamericanos |publisher=Gobierno de España|title=Amelia Abascal Gómez|url=http://pares.mcu.es/MovimientosMigratorios/viewer2Controller.form?accion=41&nid=2199&txt_id_imagen=1&txt_rotar=0&txt_contraste=0&txt_zoom=10&appOrigen=&cabecera=N&viewName=visorZoom}}</ref> == Laif an wok == Dem born Abascal for Madrid for Spain for 1920. Na mostly by imsef e take learn art work. Afta e reach Mexico for 1940 wen e bi 20 years old, e go learn chemistry an e apply di wetin e learn to im plastic arts, painting, ceramics an designing..<ref name="HellerHeller2013" /> E bi one among four artists wey represent Mexico for 1968 for one exhibition for Argentina wey konsan Latin American painting. Afta di exhibition for Argentina, Abascal gain plenty praise wit one solo exhibition for Misrachi Art Gallery for Mexico City for Mexico for 1968..<ref name="HellerHeller2013" /> Di kind work wey Abascal dey do involve to dey treat bronze an copper sheets wit acid so dat e go create one rough-eroded teksho. E specialize for relief sculpture but e don still produce murals too.<ref name="HellerHeller20132">{{cite encyclopedia|first1=Jules|last1=Heller|first2=Nancy G.|last2=Heller|encyclopedia=North American Women Artists of the Twentieth Century: A Biographical Dictionary|url=https://books.google.com/books?id=AYxmAgAAQBAJ&pg=PR11|date=19 December 2013|publisher=Routledge|isbn=978-1-135-63882-5|page=4|title=Abascal, Amelia (1923–)}}</ref> ==Woks== Dem show Abascal im acid-treated copper plates for di 1967 Galería de Arte Mexicano wey happen for Mexico City for Mexico during January an February. One critic describe di plates as “abstracted vigor on to copper plates.”.<ref name="HellerHeller2013" /> For di 1967 Galería de Arte Mexicano, dem still show pieces from Carlos Merida side-by-side wit Abascal im acid-treated copper plates. Pipul dey kredite Carlos Merida as one of di first Latin artists wey combine European an Latin styles for painting..<ref name="HellerHeller2013" /> ==References== bd9helekkkc5ecgf4jdhg7ezi7b18lp Graciela Abascal 0 3258 34528 2026-05-18T13:46:52Z Aliatou 3696 Created page with "'''Graciela Abascal Compean''' (March 21, 1939 – August 7, 2020) na Mexican painter. == Laif == Dem born Abascal for Mexico City. E study for im own kontri for Universidad Iberoamericana for three years. E still spend ten years dey learn painting from José Márquez Figueroa wey come from Academy of Fine Arts for Puebla, an five years wit Carlos Orozco Romero. Throughout im career, David Alfaro Siqueiros still dey guide am for im art work. E bi figurative artist, bu..." 34528 wikitext text/x-wiki '''Graciela Abascal Compean''' (March 21, 1939 – August 7, 2020) na Mexican painter. == Laif == Dem born Abascal for Mexico City. E study for im own kontri for Universidad Iberoamericana for three years. E still spend ten years dey learn painting from José Márquez Figueroa wey come from Academy of Fine Arts for Puebla, an five years wit Carlos Orozco Romero. Throughout im career, David Alfaro Siqueiros still dey guide am for im art work. E bi figurative artist, but sometimes im work dey include surrealistic elements too. Dem don show im work for many solo an group exhibitions both for Mexico an for abroad.<ref name="HellerHeller2013">{{cite book|author1=Jules Heller|author2=Nancy G. Heller|title=North American Women Artists of the Twentieth Century: A Biographical Dictionary|url=https://books.google.com/books?id=AYxmAgAAQBAJ&pg=PR11|date=19 December 2013|publisher=Routledge|isbn=978-1-135-63882-5}}</ref> == References == {{Reflist}} sje44jffqtun58h3qbb8f0zj4no4ptm Rita Chikwelu 0 3259 34532 2026-05-19T02:10:56Z Jessephu 1537 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1345540149|Rita Chikwelu]]" 34532 wikitext text/x-wiki Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF, and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas. == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 reach 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab. == internasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do. == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] e5rsprnuxjcgvovd2kv6rpgdplho5lv 34533 34532 2026-05-19T02:13:34Z Jessephu 1537 34533 wikitext text/x-wiki Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too<ref>https://leadership.ng/i-was-fortunate-to-play-alongside-nkwocha-dede-chikwelu-oshoala/</ref><ref>https://redscores.com/player/rita-chikwelu/333309#transfers</ref>. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF,<ref>http://www.umeaik.se/truppen/rita-chikwelu/</ref> and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas.<ref>https://www.espn.com/soccer/player/bio/_/id/108946/rita-chikwelu</ref> == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 reach 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab. == internasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do. == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] gq796aeady3ucioo197829v95wk267n 34534 34533 2026-05-19T02:16:20Z Jessephu 1537 34534 wikitext text/x-wiki Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too<ref>https://leadership.ng/i-was-fortunate-to-play-alongside-nkwocha-dede-chikwelu-oshoala/</ref><ref>https://redscores.com/player/rita-chikwelu/333309#transfers</ref>. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF,<ref>http://www.umeaik.se/truppen/rita-chikwelu/</ref> and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas.<ref>https://www.espn.com/soccer/player/bio/_/id/108946/rita-chikwelu</ref> == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 reach 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab.<ref>https://dailypost.ng/2023/08/24/transfer-super-falcons-midfielder-completes-al-shabab-transfer/</ref><ref>https://dailypost.ng/2023/08/25/saudi-league-chikwelu-grabs-brace-at-al-shabab-debut/</ref> == internasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == * African Women's Championship Winner: 2016, 2018 For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do.<ref>https://anambrapeople.com.ng/2024/06/06/anambra-community-honours-super-falcon-star-rita-chikwelu/</ref> == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] ct8d9w4leu4st6ut3msby7a5jvkje47 34535 34534 2026-05-19T02:16:35Z Jessephu 1537 /* internasional karia */ 34535 wikitext text/x-wiki Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too<ref>https://leadership.ng/i-was-fortunate-to-play-alongside-nkwocha-dede-chikwelu-oshoala/</ref><ref>https://redscores.com/player/rita-chikwelu/333309#transfers</ref>. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF,<ref>http://www.umeaik.se/truppen/rita-chikwelu/</ref> and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas.<ref>https://www.espn.com/soccer/player/bio/_/id/108946/rita-chikwelu</ref> == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 reach 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab.<ref>https://dailypost.ng/2023/08/24/transfer-super-falcons-midfielder-completes-al-shabab-transfer/</ref><ref>https://dailypost.ng/2023/08/25/saudi-league-chikwelu-grabs-brace-at-al-shabab-debut/</ref> == intanasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == * African Women's Championship Winner: 2016, 2018 For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do.<ref>https://anambrapeople.com.ng/2024/06/06/anambra-community-honours-super-falcon-star-rita-chikwelu/</ref> == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] evv5vwy5iqalllyt0bivhruqrb4gw47 34536 34535 2026-05-19T02:17:04Z Jessephu 1537 /* Klub Karia */ 34536 wikitext text/x-wiki Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too<ref>https://leadership.ng/i-was-fortunate-to-play-alongside-nkwocha-dede-chikwelu-oshoala/</ref><ref>https://redscores.com/player/rita-chikwelu/333309#transfers</ref>. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF,<ref>http://www.umeaik.se/truppen/rita-chikwelu/</ref> and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas.<ref>https://www.espn.com/soccer/player/bio/_/id/108946/rita-chikwelu</ref> == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 rish 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab.<ref>https://dailypost.ng/2023/08/24/transfer-super-falcons-midfielder-completes-al-shabab-transfer/</ref><ref>https://dailypost.ng/2023/08/25/saudi-league-chikwelu-grabs-brace-at-al-shabab-debut/</ref> == intanasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == * African Women's Championship Winner: 2016, 2018 For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do.<ref>https://anambrapeople.com.ng/2024/06/06/anambra-community-honours-super-falcon-star-rita-chikwelu/</ref> == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] b0uvi0mx1n8zfxphoqmnjcwdh5ailul 34537 34536 2026-05-19T02:22:21Z Jessephu 1537 34537 wikitext text/x-wiki Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too<ref>https://leadership.ng/i-was-fortunate-to-play-alongside-nkwocha-dede-chikwelu-oshoala/</ref><ref>https://redscores.com/player/rita-chikwelu/333309#transfers</ref>. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF,<ref>http://www.umeaik.se/truppen/rita-chikwelu/</ref> and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas.<ref>https://www.espn.com/soccer/player/bio/_/id/108946/rita-chikwelu</ref> [[File:Rita Chikwelu 2011-07-24 (4).JPG|thumb]] == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 rish 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab.<ref>https://dailypost.ng/2023/08/24/transfer-super-falcons-midfielder-completes-al-shabab-transfer/</ref><ref>https://dailypost.ng/2023/08/25/saudi-league-chikwelu-grabs-brace-at-al-shabab-debut/</ref> == intanasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == * African Women's Championship Winner: 2016, 2018 For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do.<ref>https://anambrapeople.com.ng/2024/06/06/anambra-community-honours-super-falcon-star-rita-chikwelu/</ref> == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] j5t9uagkixehsr6my8vel6uhdhony77 34538 34537 2026-05-19T02:22:57Z Jessephu 1537 34538 wikitext text/x-wiki [[File:Rita Chikwelu 2011-07-24 (4).JPG|thumb|'''Rita Chikwelu''']] Rita Chikwelu (dem born am for 6 March 1988) na Nijirian profesional futballer wey dey play as forward and midfielder for Al-Riyadh, na klub for Saudi Women’s Premia lig, and for Nijiria women nasional tiim too<ref>https://leadership.ng/i-was-fortunate-to-play-alongside-nkwocha-dede-chikwelu-oshoala/</ref><ref>https://redscores.com/player/rita-chikwelu/333309#transfers</ref>. She bi don play befor for Swedish clubs Umeå IK and Kristianstads DFF,<ref>http://www.umeaik.se/truppen/rita-chikwelu/</ref> and she come leta play for Spanish klubs Madrid CFF and Levante Las Planas.<ref>https://www.espn.com/soccer/player/bio/_/id/108946/rita-chikwelu</ref> == Klub Karia == Chikwelu play for FC United for Finland, From 2006 go reach 2009 and For 2009, she be di top scorer for Naisten Liiga (Finnish women football league), wen she skor 22 goals. Chikwelu use seven sizin for Umeå IK from 2010 rish 2016, before she comot after di club fall go lower division , and she kon join Kristianstads DFF on top two year contract. Later, she later transfer go Spain go play for Madrid CFF and Levante Las Planas. For August 2023, she sign for Saudi club Al Shabab.<ref>https://dailypost.ng/2023/08/24/transfer-super-falcons-midfielder-completes-al-shabab-transfer/</ref><ref>https://dailypost.ng/2023/08/25/saudi-league-chikwelu-grabs-brace-at-al-shabab-debut/</ref> == intanasional karia == Chikwelu play for for FIFA U-20 Women’s World Cup from 2004 to 2008,where she make her senior national team debut for 2007 FIFA Women’s World Cup. She also follow be part of Nigeria Olympic team wey go 2008 Summer Olympics for China, and she still join Nigeria squad for 2011 FIFA Women’s World Cup. == Honours == * African Women's Championship Winner: 2016, 2018 For 2024, her hometown honor am with traditional title and dem still donate money give her foundation, Rita Chikwelu Football Academy, to support the work wey the academy dey do.<ref>https://anambrapeople.com.ng/2024/06/06/anambra-community-honours-super-falcon-star-rita-chikwelu/</ref> == References == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1988]] 855ki42p3s5hjt0i8mlbwmsyuo8lam6