Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.3 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Alex Ekubo 0 3249 34615 34518 2026-05-26T18:46:19Z Biowikician 24 /* Hau im tek stat laif an go skul */ 34615 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo Kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho a5sjqs70a3vhqqq3d48qujlm7fzsmk3 34616 34615 2026-05-26T18:48:48Z Biowikician 24 34616 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar, an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho fonni fonni, emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. g9h0i4wza0nawsfc3ual5q8gsmvpzza 34617 34616 2026-05-26T18:49:42Z Biowikician 24 /* Hau im tek wok */ 34617 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar'', an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho fonni fonni, emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. 30nxq4355jg3nu50esqbzp9ozrcrtsb 34618 34617 2026-05-26T18:52:31Z Biowikician 24 /* Hau im tek wok */ 34618 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar'', an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho sey e fonn, dey put emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. Ekubo don akt insaid Nollywood fim-dem wey don pass 100 an e don wok wit plenti Nollywood fim-meka. ==Hau im tell elp pipul== A-pat for di entatemet fim indostri wey e dey akt insaid, Pipul sabi Ekubo wel wel as pesin wey dey elp pipul an wey laik to sopot yong yong pipul. E dey join for kampain wey konsain hau to elp pipul wey dey hapun for Naija an West Afrika. For 2020, Sapio Klub SDG ('' Sustainable Goals Development'') giv am satifiket of ''excellence'' for di tin wey e don du to sopot entatemet an hau e tek elp pipul for Afrika. For 2021, ''Nigerian'' Nashonal Awod giv as di ''Global'' Sosha Givin Aktor of di yie. For 2023, Ekubo kolet di ''Rotary Youth'' Ambasedor of di Yie onda ''Rotary'' Intanashonal ''District 9142'' ijcq9tig0ne73kpll6yd2xe6fneo4y3 34619 34618 2026-05-26T18:53:22Z Biowikician 24 /* Hau im tell elp pipul */ 34619 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar'', an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho sey e fonn, dey put emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. Ekubo don akt insaid Nollywood fim-dem wey don pass 100 an e don wok wit plenti Nollywood fim-meka. ==Hau im tell elp pipul== A-pat for di entatemet fim indostri wey e dey akt insaid, Pipul sabi Ekubo wel wel as pesin wey dey elp pipul an wey laik to sopot yong yong pipul. E dey join for kampain wey konsain hau to elp pipul wey dey hapun for Naija an West Afrika. For 2020, Sapio Klub SDG ('' Sustainable Goals Development'') giv am satifiket of ''excellence'' for di tin wey e don du to sopot entatemet an hau e tek elp pipul for Afrika. For 2021, ''Nigerian'' Nashonal Awod giv as di ''Global'' Sosha Givin Aktor of di yie. For 2023, Ekubo kolet di ''Rotary Youth'' Ambasedor of di Yie onda ''Rotary'' Intanashonal ''District 9142'' ==Im pasona laif== Pipul sabi Ekubo as pesin wey sabi diress wel wel as e nem dey ol-weis de di list of pipul wey sabi diress akros Afrika. Ekubo laik to de lo-ki an laik to yuz im sosha midia to elp yong pipul an tok wey dey go on for sosa-e-ti. 6puuqa5qap5lqjfgvq116y42kqleeyg 34620 34619 2026-05-26T18:55:56Z Biowikician 24 /* Im pasona laif */ 34620 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar'', an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho sey e fonn, dey put emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. Ekubo don akt insaid Nollywood fim-dem wey don pass 100 an e don wok wit plenti Nollywood fim-meka. ==Hau im tell elp pipul== A-pat for di entatemet fim indostri wey e dey akt insaid, Pipul sabi Ekubo wel wel as pesin wey dey elp pipul an wey laik to sopot yong yong pipul. E dey join for kampain wey konsain hau to elp pipul wey dey hapun for Naija an West Afrika. For 2020, Sapio Klub SDG ('' Sustainable Goals Development'') giv am satifiket of ''excellence'' for di tin wey e don du to sopot entatemet an hau e tek elp pipul for Afrika. For 2021, ''Nigerian'' Nashonal Awod giv as di ''Global'' Sosha Givin Aktor of di yie. For 2023, Ekubo kolet di ''Rotary Youth'' Ambasedor of di Yie onda ''Rotary'' Intanashonal ''District 9142'' ==Im pasona laif== Pipul sabi Ekubo as pesin wey sabi diress wel wel as e nem dey ol-weis de di list of pipul wey sabi diress akros Afrika. Ekubo laik to de lo-ki an laik to yuz im sosha midia to elp yong pipul an tok wey dey go on for sosa-e-ti. ==Hau im tek kpai== Na kidni kansa kpai Ekubo . E kpai on 11 May 2026 for one hospitu wey de [[Lagos|Legos]] wen e bi 40 yies old. 6vo0ydmg81xqnl7hd9d7uglu61yo2g1 34621 34620 2026-05-26T18:56:49Z Biowikician 24 /* Hau im tek kpai */ 34621 wikitext text/x-wiki '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar'', an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho sey e fonn, dey put emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. Ekubo don akt insaid Nollywood fim-dem wey don pass 100 an e don wok wit plenti Nollywood fim-meka. ==Hau im tell elp pipul== A-pat for di entatemet fim indostri wey e dey akt insaid, Pipul sabi Ekubo wel wel as pesin wey dey elp pipul an wey laik to sopot yong yong pipul. E dey join for kampain wey konsain hau to elp pipul wey dey hapun for Naija an West Afrika. For 2020, Sapio Klub SDG ('' Sustainable Goals Development'') giv am satifiket of ''excellence'' for di tin wey e don du to sopot entatemet an hau e tek elp pipul for Afrika. For 2021, ''Nigerian'' Nashonal Awod giv as di ''Global'' Sosha Givin Aktor of di yie. For 2023, Ekubo kolet di ''Rotary Youth'' Ambasedor of di Yie onda ''Rotary'' Intanashonal ''District 9142'' ==Im pasona laif== Pipul sabi Ekubo as pesin wey sabi diress wel wel as e nem dey ol-weis de di list of pipul wey sabi diress akros Afrika. Ekubo laik to de lo-ki an laik to yuz im sosha midia to elp yong pipul an tok wey dey go on for sosa-e-ti. ==Hau im tek kpai== Na kidni kansa kpai Ekubo . E kpai on 11 May 2026 for one hospitu wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e bi 40 yies old. 0yqnn0sun5b9zglfqh8tuuce1sdyky0 34622 34621 2026-05-26T18:59:40Z Biowikician 24 34622 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Alex Ekubo Okwaraeke''' (dey [[bon]] am 10 April 1986 an e [[death|kpai]] for 11 May 2026) na [[Naija]] aktor, entatena, an pesin wey sabi elp pipul wel wel. Na wen Elubo kari sekod for Mr Nigeria kompetishon in 2010 pipul kom stat to dey no am an e leta de insaid one fim kol ''Weekend Getaway''. For 2020, Elubo nem de insaid di list of Afrika pipul wey neva rish 40 wey get levuls for di tins wey e don du for entatemet an sosha divelopmet for Afrika. ==Hau im tek stat laif an go skul== Na for Arochukwu wey de [[Abia State|Abia Stet]] na im Alex Ekubo-Okwaraeke kom fom. E go Fediral Govmet Kolej wey de Daura for [[Kastina State|Kaduna Stet]] an e rid ''Lo'' for [[University of Calabar|Yunivasiti of Kalaba]]. For 2021, For 2021, ''Institut Supporter de Communication et de Gestion'' (ISCG Yunivasiti) wey de [[Cotonou|Kotonou]], for [[Benin]], giv Ekubo onori digri in Art an Kolsho ==Hau im tek wok== Ekubo fest stat to dey akt for fim smol smol wey e sho for ''Sinners in the House'' fim (2003) wey Lancelpt Oduwa Imaseun mek. Leta, e kom akt insaid ''Afamefuna: An Nwa Boi Story'', ''Power 1, A Sunday Affair, Omo Ghetto: The Saga, The Bling Lagosians, Catch.er, Zero Hour, The First lady, Lagos Cougar'', an ''Weekend Getaway''. Insaid plenti of dis fim-dem, Ekubo dey akt as fain boi or as pesin wey dey mek pipul laff. Di kain tin wey e dey du for fim as e dey sho sey e fonn, dey put emoshon for fim mek pipul dey praiz am wel wel. Ekubo don akt insaid Nollywood fim-dem wey don pass 100 an e don wok wit plenti Nollywood fim-meka. ==Hau im tell elp pipul== A-pat for di entatemet fim indostri wey e dey akt insaid, Pipul sabi Ekubo wel wel as pesin wey dey elp pipul an wey laik to sopot yong yong pipul. E dey join for kampain wey konsain hau to elp pipul wey dey hapun for Naija an West Afrika. For 2020, Sapio Klub SDG ('' Sustainable Goals Development'') giv am satifiket of ''excellence'' for di tin wey e don du to sopot entatemet an hau e tek elp pipul for Afrika. For 2021, ''Nigerian'' Nashonal Awod giv as di ''Global'' Sosha Givin Aktor of di yie. For 2023, Ekubo kolet di ''Rotary Youth'' Ambasedor of di Yie onda ''Rotary'' Intanashonal ''District 9142'' ==Im pasona laif== Pipul sabi Ekubo as pesin wey sabi diress wel wel as e nem dey ol-weis de di list of pipul wey sabi diress akros Afrika. Ekubo laik to de lo-ki an laik to yuz im sosha midia to elp yong pipul an tok wey dey go on for sosa-e-ti. ==Hau im tek kpai== Na kidni kansa kpai Ekubo . E kpai on 11 May 2026 for one hospitu wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e bi 40 yies old. bxvgtwdh7msiqwo5h66vcy22opdyb1o