Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.4 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Ohuede 0 3091 34651 32769 2026-05-29T08:15:00Z Vanderwaalforces 1127 /* Reign and gormet */ ce 34651 wikitext text/x-wiki '''Ohuede''' (c. 1054 – c. 1112) na di twenty-seventh {{lang|bin|[[Ogiso]]}} (King) of Igodomigodo, one early historical state wey later join becum Benin Empire. E rule from about c. 1110, until im death and e establish wetin later becum di Ohuede dynasty. Im installation as Ogiso happen around c. 1110,, afta di death of [[Ehenneden]] wit no clear successor. Im rule last for two years, come end wit di accession of im pikin, [[Oduwa]], in c. 1112. Im reign face economic challenges, governance wahala, and efforts to clear out di dynastic succession law dem. == Background and How E Come Reign == Ohuede bin born around 1054{{efn|Ohuede bin dey about 56 years old when e become {{lang|bin|Ogiso}} for 1110.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=68}} If you subtract 56 from 1110, e show say im birth year be approximately 1054.}} for Ihinmwirin, one region wey dey inside Igodomigodo (modern-day [[Benin Kingdom]]).{{efn|Di Kingdom of Benin no dey exist as governing entity again, but di [[Oba of Benin]] still dey rule one tribal kingdom and dey hold advisory role for di government of [[Benin City]], Nigeria.{{sfn|Parks|2023}}}}{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=68}} He be di {{lang|bin|okaegbe}} ("family head") of {{lang|bin|Ogiso}} [[Oriagba]] kin and e be distant relative of {{lang|bin|Ogiso}} [[Ehenneden]], as e be di pikin of Oboite—the younger sibling of {{lang|bin|Ogiso}} [[Odoligie]] and likewise one descendant of Oriagba.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=68}}{{sfn|Ero|2003|p=84}} E don reach di {{lang|bin|Edionevbo}} ("senior community chiefs") age grade but e never reach di rank of {{lang|bin|[[Odionwere]]}} ("senior village chief").{{sfn|Ero|2003|p=84}} Afta {{lang|bin|Ogiso}} Ehenneden death wit no heir, di {{lang|bin|Edionnisen}} ("kingmakers") track im lineage go Oboite and choose Ohuede as di next ruler.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=68–69}} When e be 56, Ohuede na Senior Noble for di Royal Council wey dey represent Ihinmwirin,{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=68}} and im advanced age, noble status, and ancestral link to {{lang|bin|Ogiso}} Oriagba all help am get chosen—though questions still dey about di legitimacy of im claim.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=70}} Ohuede no wan tie im reign with di wider Oriagba family; him choose to separate im rule from di reign of im older relatives inside di [[kinship group]]. Im decision to use im own name as di base of one new [[Royal house|house]] later lead to di recognition of wetin dem come know as di Ohuede dynasty.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=69}} Di {{lang|bin|Ughoron}} ("royal [[bards]]") record im ascension wit dis verse:{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=69}} {{Verse translation|Ohuede n e lhinmwirin, Ovbi Oboite ne itoto, O muu ada Ogiso dien egbee, Egbee Oriagba ne o kiei neren.|Ohuede of Ihinmwirin, Son of Oboite, the peaceful, He superposed his crown upon his kin, Oriagba's kins that paved his birth.|head1=[[Edo language|Edo]]|lang1=bin|head2=English|lang2=en}} == Reign and gormet == When e come reign, Ohuede inherit kingdom wey dey face plenty economic wahala.{{sfn|Ero|2003|p=85}} One of im initiatives na di establishment of {{lang|bin|Ugbo Owinna}} ("workers' farms"), wey dem design to give land to artisans and craftsmen so dem fit support dem self.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=74}} Dis one aim to reduce economic dependency on farming and boost specialisation for trade.{{sfn|Ero|2003|p=85}} Ohuede still show small interest for governance.{{sfn|Ero|2003|page=85}} E prefer to take im leisure do farming, and e dey orways retreat go im estate or dey enjoy pastimes like to smoke im [[Churchwarden pipe|long pipe]].{{sfn|Ọmọregie|1997a|page=73}} Him absence for court weaken di central authority, allowing {{lang|bin|Enigie}} ("Dukes"){{efn|The {{lang|bin|Enigie}} na regional ruler-dem}} to take operate more autonomously. For example, as di capital no dey bring new minister appointments, plenty {{lang|bin|Enigie}} begin to collect tolls and duties for [[trade routes]] wey pass through dia territories. Dis lack of coordination con cause downturn for trade, both for local and long-distance exchanges. External commerce, especially wit [[Trans-Saharan trade|North Africa]], suffer as dem face overlapping issues like violent conflict, [[religious wars]], and rampant banditry for di [[Sahara]]; all these make di trans-Saharan routes dey more dangerous. Plus domestic disruptions—like declining guild oversight and one apprenticeship system wey don spoil—di economy of Igodomigodo contract, and production standards drop quick.{{sfn|Ero|2003|page=85}} One notable but controversial proposal during im reign na to extend [[primogeniture]] law come allow woman succession if male heir no dey. Though Ohuede get one son—[[Oduwa]]—im introduce dis idea as safeguard against future succession wahala, recalling di political uncertainty wey {{lang|bin|Ogiso}} [[Ehenneden]] death without any heir bring. If Ehenneden get no male sibling like Oboite (Ohuede padi), di realm suppose adopt either rotational system—wey di Senior Nobles favour—or nominate one female relative, wey go trigger bigger controversy. Despite im pragmatic intention, di proposal receive heavy rejection from di Senior Nobles, wey view female succession as too early and no fit di kingdom's [[Patriarchy|patriarchal traditions]]. Di resistance to woman rule continue, as later when {{lang|bin|[[Oba of Benin|Oba]]}} [[Ewuare I|Ewuare]] try name him daughter, Edeleyo, as successor, dem reject am in similar way.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=75}} == Death and succession == Ohuede die for 1112 AD, ending im brief reign.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=76}} E succeed am without dispute by im seventh and only surviving pikin, Idugioduwa, wey become {{lang|bin|Ogiso}} [[Oduwa]], and e rule from approximately {{circa|1112|1119}}.{{sfn|Ero|2003|p=85}} Di smooth transition still show say di [[Ogiso monarchy|monarchy]] na hereditary. However, di death of di six other children before im die stir popular superstitions about im bloodline. Especially, di Ihinmwirin community accuse Idugioduwa mama of witchcraft based on traditional divinations, and dem banish her. Idugioduwa then get raised by him uncle Igbinidu, an ironsmith for Ugboha, one city inside di kingdom.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=76}} == Legacy == Ohuede legacy still dey debated. One historian Osayomwanbo Ero talk say im reign na one period of institutional decline, im still menshun di weak leadership, economic stagnation, and di erosion of central authority wey Ohuede get.{{sfn|Ero|2003|p=85}} On di other hand, Osarẹn Ọmọregie view Ohuede tenure as one transitional phase in di Ogiso monarchy, especially for di influence im get for debates on succession law.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=75}} Di Ohuede dynasty na di shortest-lived [[List of the Ogiso|Ogiso lineage]], lasting only two decades before di transition to di [[Eweka I|Eweka]] dynasty.{{sfn|Ọmọregie|1997a|p=70}} Ohuede keep di {{lang|bin|[[Delaiso]]}} royal salute custom, wey {{lang|bin|Ogiso}} [[Igodo (Ogiso)|Igodo]] introduce. Di salute mean "di king from di sky" and e don be one long lasting tradition among di Ogiso rulers.{{sfn|Ero|2006|pp=10-11}} == Notes == {{Notelist}} == Wia dem gada di tori == === Cite-dem === {{Reflist}} === Di wok-dem === * {{Cite book |last=Ero |first=Osayomwanbo Osemwegie |title=The History of Benin: Ogiso Dynasties, 40 BC - 1200 AD |publisher=Nosa Computers |year=2003 |isbn=978-978-31533-7-0}} * {{Cite book |last=Ero |first=Osayomwanbo Osemwegie |title=The Philosophy of Edo Morning Salutation (Ukhu) |publisher=Osun Ero Consult Publications & Sky Ero Communication Associates |year=2006 |isbn=978-978-37889-7-8}} * {{Cite book |last=Ọmọregie |first=Osarẹn Solomon Boniface |title=Great Benin: The Age of Ogiso Reform (1050-1130 AD) |date=1997a |publisher=Neraso Publishers |isbn=978-2734-47-0 |oclc=634055155}} * {{cite encyclopedia |last=Parks |first=Clint |date=19 October 2023 |title=The Kingdom of Benin |url=https://education.nationalgeographic.org/resource/kingdom-benin/ |encyclopedia=[[National Geographic Society]] |location= |publisher= |access-date=16 February 2025 |issn=0027-9358}} == Kontiniu dey read == * {{Cite book |last=Ọmọregie |first=Osarẹn Solomon Boniface |title=Great Benin: The Age of Ikaladerhan (1130–1200 AD) |publisher=Neraso Publishers |year=1997b |isbn=978-978-2734-35-8 |pages=13{{ndash}}14 |ref=none}} gglhn5j6a5x78og46zzfib4imcg4lw6 Ngaanyatjarra langwej 0 3281 34649 34630 2026-05-29T05:07:45Z Naija Wikipediano 3729 34649 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ngaanyatjarra langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am Ngaanyatjarra pas 1,051. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]] 7lqhf59o4bgf6svzt9cegw974940uyj Yankunytjatjara langwej 0 3296 34647 2026-05-29T05:02:58Z Naija Wikipediano 3729 Created page with "{{Databox}} '''Yankunytjatjara langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am for Yankunytjatjara pas 600. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]]" 34647 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Yankunytjatjara langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am for Yankunytjatjara pas 600. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]] 6gba2vzm9bi4d2h3q9dbtljkekywftx Manyjilyjarra langwej 0 3297 34648 2026-05-29T05:05:11Z Naija Wikipediano 3729 Created page with "{{Databox}} '''Manyjilyjarra langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am for Manyjilyjarra pas 65. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]]" 34648 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Manyjilyjarra langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am for Manyjilyjarra pas 65. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]] gw5uu5pealgq0qz86yxmsr6vme7x6c6 Martu Wangka langwej 0 3298 34650 2026-05-29T05:08:19Z Naija Wikipediano 3729 Created page with "{{Databox}} '''Martu Wangka langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am Martu Wangka pas 814. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]]" 34650 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Martu Wangka langwej''' na langwej for [[Ostrelia]] an pipul wey dey spik am Martu Wangka pas 814. {{Stub}} [[Katigori:Langwej]] iiwnc7yecwkl353uepo2yss4a3di6g8 Jacob Aikhionbare 0 3299 34652 2026-05-29T10:12:50Z Jessephu 1537 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1352738626|Jacob Aikhionbare]]" 34652 wikitext text/x-wiki   Jacob Aikhionbare wey dem bon for 21 October 1984, na Nijirian futbol playa. E dey ple for Thai Port F.C. for Thai Premia Lig. For him first season, e score 9 goals from 33 matches after e join from Sunshine Stars F.C.. Jacob Aikhionbare com in as substitute for di fina mash of 2010 Thai League Cup, and e colekt wina medal after him klub bit Buriram PEA F.C. For disemba 2010, Jacob Aikhionbare sain new 2-year contrakt. == where dem si di tori from == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1984]] aqa3q6n1pmj90ghgzjwp93fujjt9kyy 34653 34652 2026-05-29T10:15:33Z Jessephu 1537 34653 wikitext text/x-wiki   Jacob Aikhionbare wey dem bon for 21 October 1984, na Nijirian futbol playa. E dey ple for Thai Port F.C. for Thai Premia Lig. For him first season, e score 9 goals from 33 matches after e join from Sunshine Stars F.C.<ref>https://www.bangkokpost.com/sports/288910/for-african-footballers-the-grass-is-greener-in-thailand</ref> Jacob Aikhionbare com in as substitute for di fina mash of 2010 Thai League Cup, and e colekt wina medal after him klub bit Buriram PEA F.C. For disemba 2010, Jacob Aikhionbare sain new 2-year contrakt.<ref>https://allafrica.com/stories/200901050349.html</ref> == where dem si di tori from == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1984]] axx8q072sazvrsxo9wb2nc9yuoqjjf9 34654 34653 2026-05-29T10:16:02Z Jessephu 1537 34654 wikitext text/x-wiki {{Databox}}   Jacob Aikhionbare wey dem bon for 21 October 1984, na Nijirian futbol playa. E dey ple for Thai Port F.C. for Thai Premia Lig. For him first season, e score 9 goals from 33 matches after e join from Sunshine Stars F.C.<ref>https://www.bangkokpost.com/sports/288910/for-african-footballers-the-grass-is-greener-in-thailand</ref> Jacob Aikhionbare com in as substitute for di fina mash of 2010 Thai League Cup, and e colekt wina medal after him klub bit Buriram PEA F.C. For disemba 2010, Jacob Aikhionbare sain new 2-year contrakt.<ref>https://allafrica.com/stories/200901050349.html</ref> == where dem si di tori from == [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1984]] tfroir8pjr915pqds8kchjsnsgezzha Rofiat Imuran 0 3300 34655 2026-05-29T10:26:23Z Jessephu 1537 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1346688357|Rofiat Imuran]]" 34655 wikitext text/x-wiki   Rofiat Adenike Imuran wey dem born on 17 June 2004, na Nijirian futbala wey dey play as difenda for London City Lionesses for Women’s Supa League (WSL), and also dey play for Nijiria women's national futbal tim. == Karia == Rofiat Adenike Imuran also ple for di 2022 FIFA U-20 Women’s World kup. For October 2022, Rofiat Adenike Imuran sign 2-year kontract wit Stade de Reims. Shi bin play 30 league matches and sko 8 gols for the klub. On 16 June 2023, dem include Rofiat Adenike Imuran for di 23-player squad of Nijiria women's national futbal tim wey go ple for 2023 FIFA Women’s World kup. === London City Lionesses === For October 2024, Rofiat Adenike Imuran join London City Lionesses on top 3-year kontract. London City manager Jocelyn Prêcheur talk say she be don get plenty good experience, and say playing for Under-20 Women’s World Cup help am learn more tins. E still praise her spid, left leg, and di way she dey atak spes behind defendas. London City Lionesses become the first independent women’s team wey gain promotion enter Women’s Super League after dem play 2–2 draw with Birmingham City W.F.C. for the end of 2024–25 season. == wie dem gada di tori == joyt03ondtx9d5a3iy0uqhnohkslptj 34656 34655 2026-05-29T10:33:26Z Jessephu 1537 34656 wikitext text/x-wiki {{Databox}}   Rofiat Adenike Imuran wey dem born on 17 June 2004, na Nijirian futbala wey dey play as difenda for London City Lionesses for Women’s Supa League (WSL), and also dey play for Nijiria women's national futbal tim.<ref>https://www.brila.net/they-are-the-future-of-super-falcons-waldrum-praises-imuran-deborah-and-others/</ref> == Karia == Rofiat Adenike Imuran also ple for di 2022 FIFA U-20 Women’s World kup.<ref>https://punchng.com/falcons-chance-excites-imuran/</ref><ref>https://www.channelstv.com/2022/08/05/falconets-coach-names-world-cup-squad-as-team-departs-for-costa-rica/</ref> For October 2022, Rofiat Adenike Imuran sign 2-year kontract wit Stade de Reims. Shi bin play 30 league matches and sko 8 gols for the klub.<ref>https://www.aclsports.com/super-falcons-stars-imuran-demehin-set-for-reims-debut/</ref><ref>https://www.completesports.com/falconets-stars-demehin-imuran-join-french-club-stade-de-reims/</ref> On 16 June 2023, dem include Rofiat Adenike Imuran for di 23-player squad of Nijiria women's national futbal tim wey go ple for 2023 FIFA Women’s World kup. === London City Lionesses === For October 2024, Rofiat Adenike Imuran join London City Lionesses on top 3-year kontract. London City manager Jocelyn Prêcheur talk say she be don get plenty good experience, and say playing for Under-20 Women’s World Cup help am learn more tins. E still praise her spid, left leg, and di way she dey atak spes behind defendas. London City Lionesses become the first independent women’s team wey gain promotion enter Women’s Super League after dem play 2–2 draw with Birmingham City W.F.C. for the end of 2024–25 season. == wie dem gada di tori == og1hsaxawibaksxp884sbyzn1n04u1r 34657 34656 2026-05-29T10:49:11Z Jessephu 1537 /* Karia */ 34657 wikitext text/x-wiki {{Databox}}   Rofiat Adenike Imuran wey dem born on 17 June 2004, na Nijirian futbala wey dey play as difenda for London City Lionesses for Women’s Supa League (WSL), and also dey play for Nijiria women's national futbal tim.<ref>https://www.brila.net/they-are-the-future-of-super-falcons-waldrum-praises-imuran-deborah-and-others/</ref> == Karia == Rofiat Adenike Imuran also ple for di 2022 FIFA U-20 Women’s World kup.<ref>https://punchng.com/falcons-chance-excites-imuran/</ref><ref>https://www.channelstv.com/2022/08/05/falconets-coach-names-world-cup-squad-as-team-departs-for-costa-rica/</ref> For October 2022, Rofiat Adenike Imuran sign 2-year kontract wit Stade de Reims. Shi bin play 30 league matches and sko 8 gols for the klub.<ref>https://www.aclsports.com/super-falcons-stars-imuran-demehin-set-for-reims-debut/</ref><ref>https://www.completesports.com/falconets-stars-demehin-imuran-join-french-club-stade-de-reims/</ref> On 16 June 2023, dem include Rofiat Adenike Imuran for di 23-player squad of Nijiria women's national futbal tim wey go ple for 2023 FIFA Women’s World kup.<ref>https://www.fourfourtwo.com/features/nigeria-women-world-cup-2023-squad-team-roster-players</ref> === London City Lionesses === For October 2024, Rofiat Adenike Imuran join London City Lionesses on top 3-year kontract. London City manager Jocelyn Prêcheur talk say she be don get plenty good experience, and say playing for Under-20 Women’s World Cup help am learn more tins. E still praise her spid, left leg, and di way she dey atak spes behind defendas. London City Lionesses become the first independent women’s team wey gain promotion enter Women’s Super League after dem play 2–2 draw with Birmingham City W.F.C. for the end of 2024–25 season. == wie dem gada di tori == bwu2w1gmpvz7zb652co0n0do0uj0qjj