Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.4 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Maryam Yahaya 0 613 34717 9848 2026-05-30T14:04:11Z Biowikician 24 34717 wikitext text/x-wiki '''Maryam Yahaya''' (dem [[bon]] am for 17 July 1997) na [[Naija]] aktres wey dey akt Hausa fims in Naija. Yahaya kom fom [[Kano State|Kano Stet]]. Shi bikom popula bikos of di rol wey shi akt inside di fim wey di nem na "Taraddadi" wey Elnass Ajenda daret. Bikos of dat fim e nem dey di katigori for best promisin aktress by ''City People Entertainment Awards'' for 2017. Dey stil put e nem for di katigori for best aktress by ''City People Entertainment Awards'' for 2018 ==How e tek wok== Yahaya bin won bikom aktress fom smol evri time shi dey luk Hausa.Shi akt im fest fim wey di nem na ''Gidan Abinci'', ''Barauniya'' an ''Tabo'', wey shi du smol smol rol inside. Shi bikom popula afta shi akt as Bilkisu Shema in ''Mansoor'' wey Ali Nuhu daret. 631whic2c83kkma2vyyjqpplu484lfv