Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.5
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Adebayo Adelabu
0
3316
34752
2026-06-05T13:15:01Z
Biowikician
24
Created page with "'''Adebayo Adelabu''' (dey [[bon]] am 9 September 1970) na [[Naija]] pesin wey bi forma deputi govno of Sentra Bank of Naijiria. Adelabu don olso wok as di fediral minista of pawa for Naija. E risain on 22 April 2026. Adelabu don kolet eleshon tiket in [[Oyo State|Oyo Stet]] mek pipul fit vote for am as govno onda di APC parti for 2019"
34752
wikitext
text/x-wiki
'''Adebayo Adelabu''' (dey [[bon]] am 9 September 1970) na [[Naija]] pesin wey bi forma deputi govno of Sentra Bank of Naijiria. Adelabu don olso wok as di fediral minista of pawa for Naija. E risain on 22 April 2026. Adelabu don kolet eleshon tiket in [[Oyo State|Oyo Stet]] mek pipul fit vote for am as govno onda di APC parti for 2019
ktv1vcuzb6335a79vhjagvjvgtfbyog
34753
34752
2026-06-05T13:15:51Z
Biowikician
24
34753
wikitext
text/x-wiki
'''Adebayo Adelabu''' (dey [[bon]] am 9 September 1970) na [[Naija]] pesin wey bi forma deputi govno of Sentra Bank of Naijiria. Adelabu don olso wok as di fediral minista of pawa for Naija. E risain on 22 April 2026. Adelabu don kolet eleshon tiket in [[Oyo State|Oyo Stet]] mek pipul fit vote for am as govno onda di APC parti for 2019
==Hau im tell stat laif an go skul==
Na di famili of Aderibigbe Adelabu of Oke-Oluokun kompod, Kudeti Aria in Ibadan. Na [[Adegoke Adelabu]] bi im gra-pa.
Adelabu go Ibadan Guvmet Primari Skul, wey de Agodi Ibadan fom
4nxmaoodwk28e5rntki0pedb8rvqbdn