Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.5 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Owoduni Teriba 0 727 34776 29443 2026-06-08T16:12:36Z Andre Engels 1024 merge 34776 wikitext text/x-wiki {{merge|Owodunni Teribaa}} '''Owodunni Teriba''' (28 February 1938 go reach 23 April 2020) na one ogbonge pesin wey sabi book mata for Economi, E be author and professor wey don work plenti for di ''Economic Commission for Africa (ECA)''. ==Some of E books dem== *Development strategy, investment decision and expenditure patterns of a public development institution; The Western Nigeria Development Corporation, 1949-1962 (1966) *Nigerian revenue allocation experience 1951-1965: a study in inter-governmental fiscal and financial relations (1967) *Di growth of public expenditure in Western Nigeria (1967) *Parliamentary control of Western Nigerian public corporations : a critical appraisal (1968) *Di 1967-69 banking amendments in Nigeria : an appraisal of financial adaptation in an underdeveloped war economy (1969) *Di demand for money in Nigeria (1973)Illusions and Social Behaviour. Inaugural Lecture delivered at di University of Ibadan on 9 March 1978 (1978) *A view from the UN commission for Africa (1992) ==Di time wey E die== Owodunni die for the time wey E dey 82 years for one city wey be Chicago for USA, Im wife na Yetunde Teriba and na five pikin Im get wit granpikin them. ==Where we see pruf== [[Category:Pipul wey dem bon for 1938]] a7h82j5opju8hq1nga6qp4fx1fklvbv