Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.7
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Grace Apiafi
0
3379
34995
34929
2026-06-21T09:33:59Z
Jessephu
1537
34995
wikitext
text/x-wiki
'''Grace Apiafi''' (wey dem bon 27th of November 1958) na bifo bifo Naija pesin wey compete for shot put and discus throw events during her career.
Im represent im country for West Africa for the 1988 Summer Olympics wey hold for Seoul, inside South Korea, but im no reach final for any of the two competitions.
Apiafi na person wey comot from Zaria, wey dey for Northern Nigeria. Im win the Nigerian Athletics Championships for both shot put and discus before im sign for Wyoming Cowgirls track and field team. For 1984, na im be the African record-holder for discus throw.<ref>{{Cite web |date=8 Jul 1982 |title=Wyoming signs five to letters |url=https://www.newspapers.com/article/casper-star-tribune-wyoming-signs-five-t/181634114/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Casper Star-Tribune]] |page=30}}</ref><ref>{{Cite web |date=8 May 1984 |title=Cougars To Host HCAC's Best in Track |url=https://www.newspapers.com/article/the-daily-herald-cougars-to-host-hcacs/181634621/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[The Daily Herald (Provo, Utah)]] |page=6}}</ref>
Inside 1990, Apiafi na one of the top collegiate leaders for shot put and discus when im dey compete for the Mt. SAC Mounties track and field team. Im even hold the NJCAA record for shot put that time.<ref>{{Cite web |date=3 Apr 1990 |title=Good talent in JC division of Fresno Relays |url=https://www.newspapers.com/article/the-fresno-bee-good-talent-in-jc-divisio/181634912/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[The Fresno Bee]] |page=19}}</ref> When im dey study for Mt. SAC, Apiafi use im house receive the twin sprinters from Naija, Davidson Ezinwa and Osmond Ezinwa..<ref>{{Cite web |date=10 May 1990 |title=Mt. SAC Twins Enjoy Life in the Fast Lane |url=https://www.newspapers.com/article/the-los-angeles-times-mt-sac-twins-enjo/181635147/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Los Angeles Times]] |page=448}}</ref><ref>{{Cite web |date=10 May 1990 |title=TWINS Continued from J16 |url=https://www.newspapers.com/article/the-los-angeles-times-twins-continued-fr/181636654/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Los Angeles Times]] |page=449}}</ref>
Im start to coach the Pasadena City College track and field team inside 1992.<ref>{{Cite web |date=19 Mar 1992 |title=A hungry O'Rane anchors Lancers |url=https://www.newspapers.com/article/monrovia-news-post-a-hungry-orane-ancho/181636997/ |access-date=23 September 2025 |website=[[Monrovia News-Post]] |page=8}}</ref><ref>{{Cite web |date=17 Nov 1991 |title=Area Colleges notebook |url=https://www.newspapers.com/article/monrovia-news-post-area-colleges-noteboo/181637071/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Monrovia News-Post]] |page=8}}</ref>
== Were di tori dey ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1958]]
eesnd1u2iw01e1xuxifacv3vopoml19
34996
34995
2026-06-21T09:39:35Z
Jessephu
1537
34996
wikitext
text/x-wiki
'''Grace Apiafi''' (wey dem bon for 27th of November 1958) na bifo bifo Naija spot pesin.
Na Grace reprizent Naija for West Africa for di 1988 Summer Olympics wey hapun for Seoul, for South Korea, bot Grace no rish di fina pozishon for di tu conpetishon wey shi join.

ggbarrypvd6r8xiyrqu3h2xkgfnku4r
34997
34996
2026-06-21T09:42:29Z
Jessephu
1537
34997
wikitext
text/x-wiki
'''Grace Apiafi''' (wey dem bon for 27th of November 1958) na bifo bifo Naija spot pesin.
Na Grace reprizent Naija for West Africa for di 1988 Summer Olympics wey hapun for Seoul, for South Korea, bot Grace no rish di fina pozishon for di tu conpetishon wey shi join.
Na Zaria, Apiafi from com, Zaria wey dey di not for Nigeria. Im win di Nigerian Athletics Championships for Wyoming Cowgirls track and field team. For 1984, Apiafi kolet di African record-holder for discus throw.<ref>{{Cite web |date=8 Jul 1982 |title=Wyoming signs five to letters |url=https://www.newspapers.com/article/casper-star-tribune-wyoming-signs-five-t/181634114/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Casper Star-Tribune]] |page=30}}</ref><ref>{{Cite web |date=8 May 1984 |title=Cougars To Host HCAC's Best in Track |url=https://www.newspapers.com/article/the-daily-herald-cougars-to-host-hcacs/181634621/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[The Daily Herald (Provo, Utah)]] |page=6}}</ref>
Inside 1990, Apiafi na one of the top collegiate leaders for shot put and discus when im dey compete for the Mt. SAC Mounties track and field team. Im even hold the NJCAA record for shot put that time.<ref>{{Cite web |date=3 Apr 1990 |title=Good talent in JC division of Fresno Relays |url=https://www.newspapers.com/article/the-fresno-bee-good-talent-in-jc-divisio/181634912/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[The Fresno Bee]] |page=19}}</ref> When im dey study for Mt. SAC, Apiafi use im house receive the twin sprinters from Naija, Davidson Ezinwa and Osmond Ezinwa..<ref>{{Cite web |date=10 May 1990 |title=Mt. SAC Twins Enjoy Life in the Fast Lane |url=https://www.newspapers.com/article/the-los-angeles-times-mt-sac-twins-enjo/181635147/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Los Angeles Times]] |page=448}}</ref><ref>{{Cite web |date=10 May 1990 |title=TWINS Continued from J16 |url=https://www.newspapers.com/article/the-los-angeles-times-twins-continued-fr/181636654/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Los Angeles Times]] |page=449}}</ref>
Im start to coach the Pasadena City College track and field team inside 1992.<ref>{{Cite web |date=19 Mar 1992 |title=A hungry O'Rane anchors Lancers |url=https://www.newspapers.com/article/monrovia-news-post-a-hungry-orane-ancho/181636997/ |access-date=23 September 2025 |website=[[Monrovia News-Post]] |page=8}}</ref><ref>{{Cite web |date=17 Nov 1991 |title=Area Colleges notebook |url=https://www.newspapers.com/article/monrovia-news-post-area-colleges-noteboo/181637071/ |access-date=23 September 2025 |publisher=[[Monrovia News-Post]] |page=8}}</ref>
== Were di tori dey ==
{{Reflist}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1958]]
qlszs9rcckg0ojcfrruytsyjjxq4n1d
Yuza tok abaut am:Thesaleswiz
3
3400
34994
34982
2026-06-20T14:45:01Z
Thesaleswiz
3560
/* Abeg rait wel for Nigerian pidgin */ Ansa
34994
wikitext
text/x-wiki
==Please translate and write in proper Nigerian pidgin==
[en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia.. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:23, 19 June 2026 (WAT)
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:25, 19 June 2026 (WAT)
I go komot wetin yu rait.[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:26, 19 June 2026 (WAT)
:Tank yu for di observe wey yu observe, I go wok on di tin wey yu tok, so di new ones go beta di foma ones. [[Yuza:Thesaleswiz|Thesaleswiz]] ([[Yuza tok abaut am:Thesaleswiz|tok]]) 15:45, 20 June 2026 (WAT)
1a7ys5n2pd8fapupk07wmthudocxth0