Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.7 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Yuza tok abaut am:Thesaleswiz 3 3400 35018 34994 2026-06-22T18:28:36Z Thesaleswiz 3560 /* Abeg rait wel for Nigerian pidgin */ Ansa 35018 wikitext text/x-wiki ==Please translate and write in proper Nigerian pidgin== [en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia.. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:23, 19 June 2026 (WAT) == Abeg rait wel for Nigerian pidgin == [pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:25, 19 June 2026 (WAT) I go komot wetin yu rait.[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 22:26, 19 June 2026 (WAT) :Tank yu for di observe wey yu observe, I go wok on di tin wey yu tok, so di new ones go beta di foma ones. [[Yuza:Thesaleswiz|Thesaleswiz]] ([[Yuza tok abaut am:Thesaleswiz|tok]]) 15:45, 20 June 2026 (WAT) ::@[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] i observe say yu don dilit som, i kriate anoda now.. Check am and send feedback and i go kontinu [[Yuza:Thesaleswiz|Thesaleswiz]] ([[Yuza tok abaut am:Thesaleswiz|tok]]) 19:28, 22 June 2026 (WAT) d7c9vit8yi303nlsr3pasuybljc7ng3 Sunday Bada 0 3405 35017 2026-06-22T18:22:52Z Thesaleswiz 3560 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1339708404|Sunday Bada]]" 35017 wikitext text/x-wiki '''Sunday Bada''' (wey dem born for 22nd of Jun 1969 wey kpai for 12th of Dizemba 2011) na Naija person wey sabi run well, e dey run 400 metres. For World Indoor Championship wey hold for 1997, Im win three medals. The time wey e run wey be say na ogbonge na 44.63 seconds and 45.51 sekons for indoor. Im set record during 2000 olympics wey dem recogniz pass for Naija. == Im laif tori == Dem bon Bada for Kaduna. Im parents na people wey come from Ogidi, [[Kogi State|Kogi]] State.<ref name="sref">{{Cite web |title=Sunday Bada |url=https://www.sports-reference.com/olympics/athletes/ba/sunday-bada-1.html |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20200418004219/https://www.sports-reference.com/olympics/athletes/ba/sunday-bada-1.html |archive-date=18 April 2020 |access-date=15 December 2011 |publisher=Sports-Reference.com}}</ref> For 1990 e start dey kompit for big level and im win bronze medals for both 200 and 400 metres.<ref>{{Cite web |title=African Championships |url=http://www.gbrathletics.com/ic/afc.htm |access-date=15 December 2011 |website=GBR Athletics |publisher=Athletics Weekly}}</ref> For 1991, Im win silva for All-Africa Games for 400 metres.<ref name="allafric">{{Cite web |title=All-Africa Games |url=http://www.gbrathletics.com/ic/afg.htm |access-date=15 December 2011 |website=GBR Athletics |publisher=Athletics Weekly}}</ref> For 1992, Im kompit for 400 metres but e no reach final. For 1992, Im still break rekod wen e run 44.99 sekons for Havana, Cuba<ref>https://worldathletics.org/athletes/-/14214895</ref><ref>{{Cite web |title=IAAF World Cup in Athletics |url=http://www.gbrathletics.com/ic/wp.htm |access-date=15 December 2011 |website=GBR Athletics |publisher=Athletics Weekly}}</ref> Bada becom Naija champion for 400 metres for 1990, 1991, 1992, 1993, 1994, 1995, 1996, 1997 and 2001.<ref>{{Cite web |title=Nigerian Championships |url=http://www.gbrathletics.com/nc/ngr.htm |access-date=15 December 2011 |website=GBR Athletics |publisher=Athletics Weekly}}</ref> Im join body and e win for Indian championships wey dem do for 1994.<ref>{{Cite web |title=Indian Championships |url=http://www.gbrathletics.com/nc/ind.htm |access-date=15 December 2011 |website=GBR Athletics |publisher=Athletics Weekly}}</ref> == Afta Karia == Bada stop dey run for 2001. Im come tun technical director for Athletics Federation of Nigeria. Im kpai for Disemba 2011 wen e dey [[National Stadium Lagos|National Stadium for lagos]].<ref>{{Cite news |last=Ikhazuagbe, Duro |date=23 February 2011 |title=AFN Technical Director, Sunday Bada, Is Dead |work=[[This Day]] |url=http://www.thisdaylive.com/articles/afn-technical-director-sunday-bada-is-dead/104922/ |url-status=dead |access-date=2011-12-13 |archive-url=https://web.archive.org/web/20120106232321/http://www.thisdaylive.com/articles/afn-technical-director-sunday-bada-is-dead/104922/ |archive-date=6 January 2012}}</ref> == Were yu fit rid dem tori ==   [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1969]] c7s7w33racuva15qxj7bxsxs4vu4396