Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.8
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Monday Okphebholo
0
2679
35047
29608
2026-06-25T09:57:12Z
Odunayo Kareemat Buliaminu
3802
S
35047
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Monday Okphebholo''' (dem [[ bon]] am on 29 August 1970), na [[Naija]] biznesman an politishan wey don sarf as di sineto wey dey stan for Edo Sentra Senatorial District sins 2023. Na Monday Okphebhol bi di Govnor wey dem elect for [[Edo State|Edo Stet]].
==How e tek stat life an go skul==
Dem [[bon]] Okphebholo on 29 August 1970 for Udomi- Komuniti of Irrua. Okphebholo go Udomi Komuniti Pamari Skul an Ujabhole Komuniti Sekondri Skul.Di two skul dey Uwesan Irrua, Esan Centra LGA. E finish im sekondri edukeshon an get sinior skul Certifikate for Jos, Plateau Stet. Afta dat one, e kon go Universiti of Abuja wie e tek get digre for Biznes Adminstrashon an Masta digre for Policy an Leadership Stodis fom di sem skul.
==Wok==
Okphebholo trai enta as senator for Edo Centra Senatorial District, onda di All Progressives Congress (APC) an dem elect am on 25 February 2023. On June 13 2023, e dey insaid di senators of 10th Nashonal Assembli of Nigeria, wey dey stan for Edo Centra senatorial district.
In February 2024, na im win Edo Stet APC gubernatorial primari eleshon.
Wen dem dey du Campign in 2024, ogbonge Nollywood aktres, Mercy Johnson Okojie sopot Monday Okphebholo.
Na im bi di Govnor elect of Edo Stet onda All Progressives Congress Parti.
==Pasonal life==
Okphebholo mari Blessing Okpapi Ekpe an dia two [[bon]] two pikin.E no bi onli politishan an famili man na stil beta christian an memba of Redeemed Christian Chorch of God.
==Wia dem gada tori==
1. [https://www.vanguardngr.com/2024/07/edo-2024-guber-meet-monday-okpebholo-entrepreneur-and-apc-candidate/ Meet Monday Okphebholo entrepreneur and APC candidate]. The Vanguard Newspaper 10 July 2024, Retrieved 23 September 2024.
flhvx4bwlq665nntqr19zoh9yp0k9v4
Rofiat Imuran
0
3300
35034
34736
2026-06-24T16:36:43Z
Quinlan83
1269
fix
35034
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
Rofiat Adenike Imuran wey dem born on 17 June 2004, na Naijirian futbola wey dey play as difenda for London City Lionesses for Women’s Supa League (WSL), she be also dey ple for Naijiria wumen nashonal futbal tim.<ref>https://www.brila.net/they-are-the-future-of-super-falcons-waldrum-praises-imuran-deborah-and-others/</ref>
== Karia ==
Rofiat Adenike Imuran also ple for di 2022 FIFA U-20 Wumen World kup.<ref>https://punchng.com/falcons-chance-excites-imuran/</ref><ref>https://www.channelstv.com/2022/08/05/falconets-coach-names-world-cup-squad-as-team-departs-for-costa-rica/</ref>
For October 2022, Rofiat Adenike Imuran sign 2-year kontract wit Stade de Reims. Shi bin play 30 lig mash and sko 8 gols for the klub.<ref>https://www.aclsports.com/super-falcons-stars-imuran-demehin-set-for-reims-debut/</ref><ref>https://www.completesports.com/falconets-stars-demehin-imuran-join-french-club-stade-de-reims/</ref>
On 16 June 2023, dem inklud Rofiat Adenike Imuran for di 23-pleya sqod of Naijiria wumen national futbal tim wey go ple for 2023 FIFA Wumen World kup.<ref>https://www.fourfourtwo.com/features/nigeria-women-world-cup-2023-squad-team-roster-players</ref>
=== London City Lionesses ===
For October 2024, Rofiat Adenike Imuran join London City Lionesses on top 3-year kontract. London City manager Jocelyn Prêcheur talk say she be don get plenty good experience, and say playing for Under-20 Women’s World Cup help am learn more tins. E still praise her spid, left leg, and di way she dey atak spes behind defendas.
London City Lionesses become the first independent women’s team wey gain promotion enter Women’s Super League after dem play 2–2 draw with Birmingham City W.F.C. for the end of 2024–25 season.
== wie dem gada di tori ==
nx4ogqdtn7wfc3t9bb5pv0z8kexwk4o
35035
35034
2026-06-24T16:42:08Z
Quinlan83
1269
+
35035
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Rofiat Adenike Imuran''' wey dem born on 17 June 2004, na Naijirian futbola wey dey play as difenda for London City Lionesses for Women’s Supa League (WSL), she be also dey ple for Naijiria wumen nashonal futbal tim.<ref>https://www.brila.net/they-are-the-future-of-super-falcons-waldrum-praises-imuran-deborah-and-others/</ref>
== Karia ==
Rofiat Adenike Imuran also ple for di 2022 FIFA U-20 Wumen World kup.<ref>https://punchng.com/falcons-chance-excites-imuran/</ref><ref>https://www.channelstv.com/2022/08/05/falconets-coach-names-world-cup-squad-as-team-departs-for-costa-rica/</ref>
For October 2022, Rofiat Adenike Imuran sign 2-year kontract wit Stade de Reims. Shi bin play 30 lig mash and sko 8 gols for the klub.<ref>https://www.aclsports.com/super-falcons-stars-imuran-demehin-set-for-reims-debut/</ref><ref>https://www.completesports.com/falconets-stars-demehin-imuran-join-french-club-stade-de-reims/</ref>
On 16 June 2023, dem inklud Rofiat Adenike Imuran for di 23-pleya sqod of Naijiria wumen national futbal tim wey go ple for 2023 FIFA Wumen World kup.<ref>https://www.fourfourtwo.com/features/nigeria-women-world-cup-2023-squad-team-roster-players</ref>
=== London City Lionesses ===
For October 2024, Rofiat Adenike Imuran join London City Lionesses on top 3-year kontract. London City manager Jocelyn Prêcheur talk say she be don get plenty good experience, and say playing for Under-20 Women’s World Cup help am learn more tins. E still praise her spid, left leg, and di way she dey atak spes behind defendas.
London City Lionesses become the first independent women’s team wey gain promotion enter Women’s Super League after dem play 2–2 draw with Birmingham City W.F.C. for the end of 2024–25 season.
== wie dem gada di tori ==
mn3yx040lqz89jrvqqaqw2vwz1hvq9j
Yuza tok abaut am:Quinlan83
3
3407
35040
2026-06-24T18:03:34Z
Jonywikis
29
Created page with "== Abeg rait wel for Nigerian pidgin == [pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. ~~~~"
35040
wikitext
text/x-wiki
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:03, 24 June 2026 (WAT)
38wq7cqy4b6scauga6dd2zn67ulhjc7
35041
35040
2026-06-24T18:04:36Z
Jonywikis
29
35041
wikitext
text/x-wiki
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:03, 24 June 2026 (WAT)
==Please translate and write in proper Nigerian pidgin==
[en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia.. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:04, 24 June 2026 (WAT)
aeu7lxoa1cnww04oc2gky97mp7sytfw
35042
35041
2026-06-24T18:06:06Z

I go komot wetin you rait[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:06, 24 June 2026 (WAT)
pw6mdm5zi0lbwlpeppeca2bqlimsvus
35043
35042
2026-06-24T18:36:54Z

:@[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Impotant:Contributions/Quinlan83 these] are my contributions (and I emphasize that I'm a user with some experience). I don't understand what you're talking about. Best regards.--[[Yuza:Quinlan83|Quinlan83]] ([[Yuza tok abaut am:Quinlan83|tok]]) 19:36, 24 June 2026 (WAT)
ntwv0vwpjp9v2gttcdlscw1i6ybab6t
35044
35043
2026-06-24T18:39:34Z
Quinlan83
1269
/* Please translate and write in proper Nigerian pidgin */ fix
35044
wikitext
text/x-wiki
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:03, 24 June 2026 (WAT)
==Please translate and write in proper Nigerian pidgin==
[en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia.. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:04, 24 June 2026 (WAT)
I go komot wetin you rait[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:06, 24 June 2026 (WAT)
:@[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Impotant:Contributions/Quinlan83 these] are my contributions (and I emphasize that I'm a user with [https://it.wikipedia.org/wiki/Speciale:UtenzaGlobale/Quinlan83 some experience]). I don't understand what you're talking about. Best regards.--[[Yuza:Quinlan83|Quinlan83]] ([[Yuza tok abaut am:Quinlan83|tok]]) 19:36, 24 June 2026 (WAT)
kjg45s9b1tmf7pima0s95mlbgxjk4z8
35045
35044
2026-06-24T19:06:56Z
Quinlan83
1269
/* Please translate and write in proper Nigerian pidgin */ +
35045
wikitext
text/x-wiki
== Abeg rait wel for Nigerian pidgin ==
[pcm] Helo. Tank yu for wetin yu don put for Nigerian Pidgin Wikipedia. I notis sey som of ya edits dey yuz spelin an grama wey difren from di raitin stai wey wi dey yuz wel wel for dis Nigerian Pidgin Wikipedia. I si say yu neva folo di advais wey dem giv yu. E bi laik say na chenj yu dey chenj wod from anoda langwej an no bi transleshon yu dey du for meni pat. Tank yu. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:03, 24 June 2026 (WAT)
==Please translate and write in proper Nigerian pidgin==
[en] Hello. Thank you for your contributions to Nigerian Pidgin Wikipedia. I noticed that some of your edits use spelling and grammar that are different from the writing style commonly used on Nigerian Pidgin Wikipedia.. In many places, it looks like you are changing words directly from another language (''transliteration'') instead of translating them into natural Nigerian Pidgin. Thank you. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:04, 24 June 2026 (WAT)
I go komot wetin you rait[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 19:06, 24 June 2026 (WAT)
:@[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Impotant:Contributions/Quinlan83 these] are my contributions (and I emphasize that I'm a user with [https://it.wikipedia.org/wiki/Speciale:UtenzaGlobale/Quinlan83 some experience]). [https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Rofiat_Imuran&diff=prev&oldid=35034 The use of unnecessary spaces] is pointless. [https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Rofiat_Imuran&diff=next&oldid=35034 And proper names] should be underlined. So i don't understand what you're talking about. Best regards.--[[Yuza:Quinlan83|Quinlan83]] ([[Yuza tok abaut am:Quinlan83|tok]]) 19:36, 24 June 2026 (WAT)
lr8jylcvw8bh6kdrshguay6g6znxrai
35046
35045
2026-06-24T19:09:52Z

::@[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] If you mean [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Kayode_Adebowale this page]: I didn't create it--[[Yuza:Quinlan83|Quinlan83]] ([[Yuza tok abaut am:Quinlan83|tok]]) 20:09, 24 June 2026 (WAT)
exs1ii05n5790fts00wtzi2itg5bfz1