Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.12
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Dakore Egbuson-Akande
0
223
35510
35497
2026-07-27T18:20:02Z
BLISSABC
3725
35510
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Dakore Egbuson-Akande''' (di nem wey dem giv am wen dem [[bon]] am na Dakore Omobola Egbuson) na [[Naija]] aktres an di ambassador for ''Amnesty International'', ''Amstel Malta'' an ''Oxfam of America.''
=Tori of e life=
Dem bon Dakore for [[Bayelsa State|Bayelsa Stet]] wey fe Naija an e bi di fest bon of e peret.
Dakore go "''Corona''" Skul and Fedra Govament Gel's kolej for Legos an di one wey de Bauchi.
E go rid mass komunikeson for [[University of Lagos|Yunivasiti of Legos]], bot Dakore no finish skul bikos of di ''we no go gree, we no go gree'' mata wey no gri stop for dat time.
Dakore don mari nau an e get tu pikin-dem.
For September 2019, Dakore akt as di main pesin for di foto albom wey bi Vishual Colaborativ eletronik katalog.For di foto albom, dem tok one mata wey di topik na Vivencias an if dem translet am from Spanish e go bi "Experiences". Dem ask Dakore wit oda 30 pipul fom araund di wold kweshon fom pipul laik [[Kelli Ali]], [[Adelaide Damoah]] an Desdamona.For May 2020, Vishual Colaborativ eletronik plafom poblish di kweshon-dem for anoda nem wey dem kol TwentyEightyFour, wey dem rilis for di time wey Covid-19 disis dey kil pipul for evri ples.Even two Frensh muzishan wey dem dey kol Les Nubians,One man from Japan wey dey mek muzik wey dem dey kol Rika Muranaka an one Naija pesin wey dey mek pipul laf,wey im nem bi Chigul sef dem dey among di pipul wey dem ask difren difren kweshon.
==Fim wey e don du==
Dakore don akt pas 50 film dem, som of di fim dem na;
* Peace of Flesh
* Men do Cry
* Emotional Crack
* Shattered Illusion
* When the Going gets Tough
* Playboy
* Oracle
* Hole in the Heart
* Silent Tears
* 11days &11 Nights
* Operation KTP
* Silent Tears
* Emotional Cry
* Caught in the Middle (2007)
* Journey to Self (2018)
* Lunch TimeHeroes (2015)
* Fifty (2015)
* Chief Daddy (2018)
* New Meney (2018)
* The Setup (2019)
* Coming from Insanity,
* Chief Daddy2
* Going for Broke.
==Sho dem ontop Telefishon==
Castle & Castle (2021)
[[Katigori:Tori About Pipu Life]]
fjynhicwl1fcq9odcfticx7jgzo9btz
Balarabe Musa
0
2080
35499
29425
2026-07-27T12:17:26Z
Joshuacode
3800
35499
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
Dem bon '''Abdulkadir Balarabe Musa''' foh (21 August 1936 - 11 November 2020) an na politishian foh Nigeria wey dem elekt as bifor bifor govnor foh Kaduna Stet, na hold ofis foh Nigeria sekond repoblik, from October 1979 go rish 23 June 1981 wen dey impish am komot foh ofis. Foh di nomba four Nigeria repoblik na him bi leeda foh ''Conference of Nigerian Political Parties'' (CNPP),wey bi kombineshon of parti wey no bi e parti dem.
==E Background==
Dem bon '''Musa''' foh 21 August 1936 foh Kaya, Kaduna stet. E stodi foh ''Zaria Middle School'' from 1947 go rish 1952, and for di ''institute of Administration'', Zaria from 1952 go rish 1953. Im bi akount klak foh 1953 go rosh 1955, and e wok as skul Tisha foh 1955 go rish 1960. He wok as maneja foh difrent difrent akount mata foh di period of 1960 go rish 1975, dat time, im dey stodi foh difrent difrent kolej dem foh London tu fit gain adishonal kwolifikashon dem.
==Wen E bi Govnor foh Kaduna Stet==
Foh 1979, dem elekt '''Musa''' as govnor foh Kaduna Stet onda di platfom wey bi di ''People Redemption Party'' wey bi sey na '''Aminu Kano''' bi di founda of di parti, wit oda pipul like '''Abubakar Rimi''', '''Sabo Bakin Zuwo''', '''Abdullahi Aliyu Sumaila''', '''Yusufu Bala Usman''', '''Uche Chukwumerije''', and '''Michael Imoudu''', '''Chinua Achebe''', '''Sule Lamido'''. Di chalenj wey di ''National Party of Nigeria'' (NPN) chanlenj am no kom dey sosesful. Di parti wey e dey don fest bi part of di ''PPP'' parti wey get konekshon wey dey agenst ''NPN'', e kom leta withdraw small small. Di Kaduna Stet ''House of Assembly'' wey bi sey na ''NPN'' memba dominet di house, dey kom mek progres foh e matta as e bi govnor. E no kom fit fom eni kabinet bikos e no gri to nominet NPN memba dem and di house no gri aproof his kandidet dem. Di house kom impeach am foh June 1981, wey mek am bi di fest Stet govnor wey dey komot from govnor seat.
Wen di Kaduna Stet klob wey dey play one game wey dem dey call polo invite '''Musa''' no gri go, "e tok sey him no sabi play di game, sey polo game na for oyinbo pipul foh pipul and na foh pipul wey get pawa and foh pipul wey get money". '''Musa''' kom tok sey dem komot am from di govnor seat bikos im bi dey plan am to mek di stet open som small small indostri and di one dem wey big small, and e fit mek di NPN memba dem no get di chans to stat dia own kompani dem. He kom stat di kompani dem wey bi sey na stet get dem, e leta close down di kompani dem bikos di kompani dem no bring profit.
[[Category:Pipul wey dem bon for 1936]]
5ujgx4635nnh9hd5fqhrlwxpwejl7mx
Linda Ikeji
0
2378
35509
35488
2026-07-27T18:13:00Z
BLISSABC
3725
35509
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Linda Ifeoma Ikeji''' (dem [[bon]] am 19 September 1980) na [[Naija]] blogger, raita, biznes pesin an bifor bifor model. Dem sabi am for im wok as e dey rait abaut pipul.
==Hau e tek stat laif an go skul==
Dem bon Ikeji insaid katolik famili wey kom fom Nkewere, [[Imo State|Imo Stet]], Naija. Na Ikeji bi di sekond pikin . Ikeji stat to dey rait wen e dey 10 yies old. E finish sekondri skul wen e dey 17 yies an wen Ikeji rish 18, e go [[Universityof Lagos|Yunivasiti of Legos]] wia e tek stodi English langwej. Ikeji hep im famili an sopot imsef for skul, e du wok as pipul wey dey sarf fud an drink, wok as model, an raita.
Ikeji finish Yunivasiti n 2004. In 2006, e stat to dey rait for intanet. Dat taim intanet no plenti for Naija wey mek am dey olways dey yuz cybercafe.
==Hau shi wok==
Ikeji stat to dey rait atikuk for intanet sins 2006. Ikeji dey du online redio wok tu. Di steshon dey wok fom di Linda Ikeji Media ofis. Som of di program dey live on Linda Ikeji TV.
Ikeji opun muzik ples wey bi LindaIkeji Music on 21 November 2016, but e no wok afta three months wey shi stat am.
==Wia dem gada di tori==
1. [https://guardian.ng/saturday-magazine/linda-ikeji-makes-film-production-debut-with-dark-october/ Linda Ikeji makes film production debut with dark October]. The Guardian Nigeria News, 21 January 2023. Retrieved 8 May 2023.
gzln0t0qnxxcgbg18dk2olb5ygh0ia6
Biawacheeitchist
0
2864
35500
33104
2026-07-27T12:20:29Z
Joshuacode
3800
Added databox
35500
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Bíawacheeitchish''' (1806 – 1854),<ref name="sonneborn">{{Cite book |last=Sonneborn |first=Liz |url=https://books.google.com/books?id=N7eiezmLjfEC&pg=PA275 |pages=275–276|title=A to Z of American Indian Women |date=2014-05-14 |publisher=Infobase Publishing |isbn=978-1-4381-0788-2}}</ref> wey dem dey kol '''Woman Chief''' for English, na one big pesin and faita from di Crow pipul. From wen shi smol, shi laik to du tins wey mostli na men dey du. Shi leta bikom one of di most impotant lidas for di Crow pipul. Shi ivun join di Council of Chiefs, wey be grup of ol di big lidas, and shi bi nomba three for rank. Meni pipul from di white man land wey visit di area hie abaut ha. Som pipul ivun tok say shi fit bi di sem pesin wey James Beckwourth tok abaut as "Pine Leaf", bot som pipul no shwo say di tori koret.
==Tori about ha laif==
Woman Chief na Gros Ventre pesin wen dem [[bon]] ha, bot nobodi sabi ha ril nem. Wen shi bi araund 10 yias old, Crow worios kom atak ha pipul and kari ha go. One Crow faita kom adopt ha and rez ha laik im pikin. Bikos e no get boi-pikin again, e sopot ha to du man wok.
Shi sabi ride horse wel-wel, shi sabi shut gon, and shi sabi kot and pripa buffalo afta hont. Ivun dou shi dey du men tins, shi stil dey wie wuman klots. Wen ha papa wey adopt ha kpai, shi kom tek over im haus and lidaship.<ref name=denig>Edwin T. Denig: ''Five Indian Tribes at the Upper Missouri'', University of Oklahoma Press, Norman, 1961, p. 195–200</ref><ref name=Jenkins341>{{cite book|last=Jenkins |first= Jennifer L. |editor1-first= Gretchen M.|editor1-last=Bataille|editor2-first=Laurie |editor2-last=Lisa |work=Native American Women: A Biographical Dictionary |title=Woman Chief |url=https://books.google.com/books?id=9eaSAgAAQBAJ&q=%22Woman+Chief%22+Crow&pg=PA341 |access-date= 2025-04-20|year= 2001|publisher=Routledge|isbn= 1135955875 |page= 341}}</ref>
One taim, Blackfoot pipul kom atak one fort wey Crow pipul and som white familis dey haid. Woman Chief fait bak strong and help chez di enemis komot. Afta dat, shi gada ha own grup of worios and atak Blackfoot vilejis. Dem kari plenti horses and kut enemis hed as sain of vitri.
Bikos of ol dis tins wey shu du, dem mek ha chif for ha own pipul and giv ha di nem Bíawacheeitchish—wey min Wuman Chif. Shi be nomba three for di Council of Chiefs wey get 160 lidas.
Shi mari four waifs. Dat one mek her haus get more respet and moni. After di 1851 ''peace treaty'' for Fort Laramie, shi wok for pis bitwin ha pipul and oda pipul for Upper Missouri. Shi ivun mek pis wit her old pipul—di Gros Ventre. Bot afta some yias, for 1854, som Gros Ventre worios ambush ha and kil ha.<ref name=denig/><ref name=Jenkins342>{{cite book|last=Jenkins |first= Jennifer L. |editor1-first= Gretchen M.|editor1-last=Bataille|editor2-first=Laurie |editor2-last=Lisa |work=Native American Women: A Biographical Dictionary |title=Woman Chief |url=https://books.google.com/books?id=9eaSAgAAQBAJ&q=%22Woman+Chief%22+Crow&pg=PA341 |access-date= 2025-04-20|year= 2001|publisher=Routledge|isbn= 1135955875 |page= 342}}</ref>
Som white visitos laik Edwin Denig and Rudolph Kurz rait abaut Woman Chief. Dem si ha as speshial wuman among di Crow pipul wey men dey rul. Dem kompia ha to Amazons from Europe tori. Bot meni of dem tori get wahala, bikos dem rait wit bias (dem no rili ondastand ha kolsho), ivun dou wi stil len smol from dem.<ref name= Roscoe>{{cite book|last=Roscoe |first= Will |editor1-first= Will |editor1-last= Roscoe|work=Living the Spirit |title= Strange Country, This: Images of Berdaches and Warrior Women|url=https://books.google.com/books?id=BKkVgvw4lZ0C&q=%22Woman+Chief%22+%22Pine+Leaf%22&pg=PA68 |access-date= 2025-04-20|year= 1988 |publisher=MacMillan|isbn= 031230224X |page= 69}}</ref>
One man wey im nem bi James Beckwourth rait say e mit one Crow warrior wuman wey ha nem bi Bar-chee-am-pe, wey pipul dey kol ''Pine Leaf''. Som tins wey e tok mach Woman Chief tori, bot meni pipul biliv say im own tori get tu moch shuga—e ova-tok am or ivun lai. E say Pine Leaf tok say shi go kil 100 enemis bifor shi go mari. E olso tok say e laik ha and ivun ask to mari ha. Bot som pipul, laik Bernard DeVoto, say Beckwourth no tu dey tel tru wen e kom to kauntin, lov tori, and enitin abaut imself.
No bi onli Woman Chief dey. Crow pipul stil get oda wuman worios laik Akkeekaahuush (Comes Toward The Near Bank, 1810 – 1880) and Biliíche Héeleelash (Among The Willows, 1837 – 1912). Di sekond one na big war lida wey dey kari sakred pipe.<ref>{{Cite web |url=http://lib.lbhc.edu/index.php?q=node/67 |title=Little Bighorn College - Timeline of Apsáalooke Chiefs and Women Leaders from the Buffalo Days |access-date=2025-04-29 |archive-date=2023-12-05 |archive-url=https://web.archive.org/web/20231205195507/http://lib.lbhc.edu/index.php?q=node/67 |url-status=dead }}</ref>
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Wuman worios]]
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
kndhmqrlia65damiyz3tks5z92mtg01
Abidemi Sanusi
0
3477
35501
2026-07-27T14:42:22Z
Jonywikis
29
Created page with "'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk."
35501
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
buywkz27egpgv803n07mzol2amg0exg
35502
35501
2026-07-27T14:43:18Z
Jonywikis
29
35502
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go.
f4hpr9xq7tgkd0368qitk7jep5o4uek
35503
35502
2026-07-27T14:44:17Z
Jonywikis
29
35503
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go. Sanusi don wok as pesin wey dey fait for pipul wey dem du bad for.
88uc5fn1ed7r3xg6jhlhlayyuhi72lg
35504
35503
2026-07-27T14:46:32Z
Jonywikis
29
35504
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go. Sanusi don wok as pesin wey dey fait for pipul wey dem du bad for. Shi dey manej one websait wey dem du for raiters.
ftg3j5e11bzblc76m02ja8dh623qf9e
35505
35504
2026-07-27T14:47:20Z
Jonywikis
29
35505
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go. Sanusi don wok as pesin wey dey fait for pipul wey dem du bad for. Shi dey manej one websait wey dem du for raiters.
Ha first novel na Mimi's Journal (2005), an afta dat one, shi rait Zack's Story of Life, Love an Everything.
4w6m38a1ji8nwp56k7rebz4n6i1rnc4
35506
35505
2026-07-27T14:47:58Z
Jonywikis
29
35506
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go. Sanusi don wok as pesin wey dey fait for pipul wey dem du bad for. Shi dey manej one websait wey dem du for raiters.
Ha first novel na Mimi's Journal (2005), an afta dat one, shi rait Zack's Story of Life, Love an Everything. Shi stil rait God Has Daughters Too, wey bi buk abaut 10 wumen for Old Testament.
ivxufpy7zt0z00xw7toes6qi5pgks8s
35507
35506
2026-07-27T14:49:23Z
Jonywikis
29
35507
wikitext
text/x-wiki
'''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk.
Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go. Sanusi don wok as pesin wey dey fait for pipul wey dem du bad for. Shi dey manej one websait wey dem du for raiters.
Ha first novel na Mimi's Journal (2005), an afta dat one, shi rait Zack's Story of Life, Love an Everything. Shi stil rait God Has Daughters Too, wey bi buk abaut 10 wumen for Old Testament.
Ha novel Eyo, wey WordAlive Poblisha hep am sel, enta buk for pipul wey fit win awod for 2010 Commonwealth Writers' Prize.
junln4wsmkjmcv37f0s5ouustd6jmqu
35508
35507
2026-07-27T14:49:51Z

==Buks wey shi don rait==
.Eyo (2009)
.Kemi's Journal (2005)
l4n3h79t63cvb28c5nfik1gzxttobba
35511
35508
2026-07-28T10:04:16Z

.God Has Daughters Too (2006)
hvso41qn32vn8kvnkpc0wvx0wjkh5za
35512
35511
2026-07-28T10:04:40Z

.Zack's Story of Life, Love and Everything (2006)
gtppkf14sqnfybki1u8cwafxtsfxhyt
35513
35512
2026-07-28T10:04:59Z

.Looking for Bono (2020)
navpqrbawqi1v9b2ga4lbvfsxm96wz6
35514
35513
2026-07-28T10:05:18Z

==Wia dem gada tori==
q8lna79mhslkvcjgbh5tpcnk6b5s0zm