Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.12 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Gloria Bamiloye 0 491 35543 20317 2026-07-29T10:09:48Z Joshuacode 3800 Added databox 35543 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Gloria Olusola Bamiloye''' (February 4, 1964) na [[Naijá]] fim raita, fim produsa and dareto. Gloria join hand to fom ''Mount Zion Drama Ministry''. ==How e stat life an karia== Dem bon Gloria for Ilesa, one city for Osun Stet southwestern Naijá. E go ''Divisional Teachers Training College'' for Ipetumodu wie dem train am to bi a Skul ticha. Gloria met Mike Bamiloye in 1983 and dem mari. Na togeda dey stat di ''Mount Zion Faith Ministry'' on August 5, 1985. E akt, daret an produs meni Naijá fim an drama. For 2002, Gloria tait one book wey e nem na "The Anxiety of Single Sisters". ==Fim Wey e dey== *Agbara nla (1992) *Apoti Eri *Just A Little Sin *Story Of My Life *Blood on the Altar *Wounded Heart *The Great Mistake *The Haunting Shadows 1 2005) *The Haunting Shadows 2 (2005) *''The Haunting Shadows 3'' (2005) *Shackles 1 (2019) *Shackles 2: Fetters of Iron (2020) *Higher Calling (2020) *My Mother-in-Law 1 (2020) *My Mother-in-Law 2 (2020) *My Mother-in-Law 3 (2020) *My Mother-in-Law 4; episodes 1&ndash;4 (2021) 3jll391zta4hakboztbzeeir5xfuvon José Mourinho 0 1655 35538 33019 2026-07-29T06:35:14Z KINDNESS 246 3724 35538 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (wey dem [[bon]] for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of ''Real Madrid wey de Spain. Di British midia giv am one nem wey bi di ''Speshal one''. Mourinho na one of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri. Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh.Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too.In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League.Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987.Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol. For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold. Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri.Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España. Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am. Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e helep Tottenham to di final of di Ligi kop. Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League.Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub.E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League. Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa. Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera d1mz8aqyroyjp4l204ql24aietmsqby 35539 35538 2026-07-29T06:36:52Z KINDNESS 246 3724 35539 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (wey dem [[bon]] for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of ''Real Madrid'' wey de Spain. Di British midia giv am one nem wey bi di ''Speshal one''. Mourinho na one of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri. Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh.Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too.In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League.Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987.Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol. For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold. Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri.Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España. Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am. Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e helep Tottenham to di final of di Ligi kop. Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League.Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub.E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League. Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa. Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera ef20vjxnya2gqwewwdtqao6d5jxkau0 Ellen Stekert 0 1838 35546 22899 2026-07-29T10:23:01Z Joshuacode 3800 Added databox 35546 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ellen Stekert''' ( dey [[bon]] am in 1935) na Amerika leshoral, pesin wey de stodi an rekod how dem dey du tins for lokal way an muzishan. Stekert na Professo Emerita of Inglish at di [[University of Minnesota| Yunivasiti of Minnesota]]. ==How e tek stat life an go skul== Na for New York Siti dey bon Ellen Stekert in 1935. E gro up in [[Great Neck]] for [[Long Island| Long Hiland]. Na smol rimen e for kpai bikos of [[polio]] wen e dey smol. Sketert stat to dey sing traditional old muzik wen e dey sekondri skul an now e don rilis meni rekordin albom. Sketert go Cornell Yunivasiti an e len for di klass wey [[Harold Thompson]]. Harold Thompson na pesin wey de stodi an rekod how dem dey du tins for lokal way. Sketert even hep Harold Thompson tish studet somtimes. Wen di luv wey Stekert get for tradishonal muzik stat to gro, e stat to Waka abaut araund dey rekod an kolet tradishonal song-dem wey singa dey sing for Norta pat of New York. Stekert kolet some muzik from Ezra ''"Fuzzy''" Barhight. Ezra Barhight na pesin wey dey kot tree down for bush an na [[Cohocton, New York]] e dey stay. Stekert rekod an rili dos song in 1958 wit di tahitu ''Songs of a New York Lumberjack'' Afta wey Stekert rid filosofi in Cornell Yunivasiti, e go du e Masta digri in folklore for [[Indiana University| Indiana Yunivasiti]]. For Indiana Yunivasiti, e kontiniu to dey waka abaut koletin tradishonal song in Kentucky an Souta Indiana. Wen Stekert finish e Masta digri finish, e stat e Ph.D in folklore for Indiana Yunivasiti but na Yunivasiti of Pennsylvania e tek finish e Ph.D an kolet e satifiket. Bikos of di way e dey du e supavisor wok, Stekert finish e Ph.D in 1965. Di nem of e supavisor na [[Richard Dorson]]. ==How e tek wok== Di fest tishin wok wey Stekert du na for Wayne State Yunivasiti wey de Detroit. For di yunivasiti, Stekert kontiniu di wok wey [[Thelma G. James]] fest stat. Di wok bi see e kontiniu to dey kolet an kip di tradishonal ways pipul dey du tins for siti. e5t2ivrimf9zpovga3bvv35c3b6j58e Small Doctor 0 2009 35541 35398 2026-07-29T10:03:09Z Joshuacode 3800 35541 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Adekunle Temitope''' (dem bon am for 27 May 1996) wey pipul sabi as '''Small Doctor''' na [[Naija]] Fuji, afro-pop rekodin artist paforma. Small doctor get one song wey popula wel wel wey bi ''Penalty'' wey win awod for ''best Street pop'' for Headies 2018. Na English an Yoruba e dey use sing im song.'' ==Im life an how im tek go skul== Dem bon Temitope on 27 may 1996 for Dopemu for insaid Lagos Stet. {{stub}} tjqn6rezr09g3a52vw4fnrm4z4kwkk0 Dave Umahi 0 2143 35515 26496 2026-07-28T12:03:47Z Totalyell 3922 smol chenj bi dis 35515 wikitext text/x-wiki [[File:Davidd.jpg|thumb|Davidd]] '''David Nweze Umahi''' CON (dem [[bon]] am on 25 July 1963) na Naija Politishan wey dey sarf as di minista of woks of Nigeria. E jus sarf finish as senator wey stand for Ebonyi South Senatoria District. E don sarf as di govnor of Ebonyi Stet fom 2015 rish 2023, an deputi govnor fom 2011 rish 2015. On 16 August 2023, President Bola Tinubu selet am as minista of woks afta senate don chek an aprov am. E enta ofis on 21 August 2023. ==Hau e tek stat life an skul== Dem [[bon]] Umahi on 25 July 1964. I'm papa an mama na: Joseph Umahi Nwaze an Margaret Umahi of Umunaga, Uburu in Ohaozara Lokal Govement Aria, wey kon dey Ebonyi Stet nau. Umahi go Ishiagu High School an di Government Secondary school of Afikpo bifor e enta Enugu State University of Science an Technology in 1982. E finish wit Bachelor of Science Digre in Engineering in 1987. In 1990, e stat Norman Engineering an Construction Nig. Limited wit Ombo Isokarari an na im bi di general manager rish 1993. E don sarf as Brass Engineering an Construction Nig Limited Chairman an CEO bifor. ==Politis== Umahi stat poblik safis insaid 2007 as aktin chairman of Ebonyi Stet shapta of People's Democratic Party. Fom 2009 to 2011, e sarf as stet chairman of di parti. In 2011, Na Umahi bi di Deputy Govnor of Ebonyi Stet wit di bifor bifor govnor Martin Elechi. Na Umahi dey as Govnor on 12 April 2015, insaid eleshon wey Labour Party, All Progressive Party, an All Progressive Grand Alliance no gree sey e go wel bikos of di properti wey spoi an pipu wey dem kil for di eleshon taim. On 16 March 2019, dem vote Umahi as govnor in Ebonyi Stet govnorship eleshon. E get 393,343 to tek win APC's Sonny Ogbuoji wey get 81,703 votes. Umahi win Ebonyi South Senatorial district eleshon in 2022. ==Awods== In October 2022, e get Nigerian nashonal honor of Commander Of The Order Of The Niger (CON) an na President Muhammadu Buhari giv am di Awod. ==Wia dem gada di tori== 1. [https://punchng.com/breaking-court-sacks-umahi-deputy-over-defection-to-apc/ Breaking courts sacks Umahi deputy over defection to APC]. The Punch from the original 8 March 2022. Retrieved 14 October 2023. 2. [https://punchng.com/breaking-tinubu-appoints-wike-minister-of-fct-umahi-minister-of-works/ Breaking Tinubu appoints Wike Minister of FCT, Umahi, Minister of works]. The Punch Newspaper 16 August 2023. Retrieved 14 October 2023. [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] l2l5wx8dvagubcx60t53evqppbqtoa2 35516 35515 2026-07-28T12:04:38Z Totalyell 3922 35516 wikitext text/x-wiki [[File:Davidd.jpg|thumb|Dave Umahi]] '''David Nweze Umahi''' CON (dem [[bon]] am on 25 July 1963) na Naija Politishan wey dey sarf as di minista of woks of Nigeria. E jus sarf finish as senator wey stand for Ebonyi South Senatoria District. E don sarf as di govnor of Ebonyi Stet fom 2015 rish 2023, an deputi govnor fom 2011 rish 2015. On 16 August 2023, President Bola Tinubu selet am as minista of woks afta senate don chek an aprov am. E enta ofis on 21 August 2023. ==Hau e tek stat life an skul== Dem [[bon]] Umahi on 25 July 1964. I'm papa an mama na: Joseph Umahi Nwaze an Margaret Umahi of Umunaga, Uburu in Ohaozara Lokal Govement Aria, wey kon dey Ebonyi Stet nau. Umahi go Ishiagu High School an di Government Secondary school of Afikpo bifor e enta Enugu State University of Science an Technology in 1982. E finish wit Bachelor of Science Digre in Engineering in 1987. In 1990, e stat Norman Engineering an Construction Nig. Limited wit Ombo Isokarari an na im bi di general manager rish 1993. E don sarf as Brass Engineering an Construction Nig Limited Chairman an CEO bifor. ==Politis== Umahi stat poblik safis insaid 2007 as aktin chairman of Ebonyi Stet shapta of People's Democratic Party. Fom 2009 to 2011, e sarf as stet chairman of di parti. In 2011, Na Umahi bi di Deputy Govnor of Ebonyi Stet wit di bifor bifor govnor Martin Elechi. Na Umahi dey as Govnor on 12 April 2015, insaid eleshon wey Labour Party, All Progressive Party, an All Progressive Grand Alliance no gree sey e go wel bikos of di properti wey spoi an pipu wey dem kil for di eleshon taim. On 16 March 2019, dem vote Umahi as govnor in Ebonyi Stet govnorship eleshon. E get 393,343 to tek win APC's Sonny Ogbuoji wey get 81,703 votes. Umahi win Ebonyi South Senatorial district eleshon in 2022. ==Awods== In October 2022, e get Nigerian nashonal honor of Commander Of The Order Of The Niger (CON) an na President Muhammadu Buhari giv am di Awod. ==Wia dem gada di tori== 1. [https://punchng.com/breaking-court-sacks-umahi-deputy-over-defection-to-apc/ Breaking courts sacks Umahi deputy over defection to APC]. The Punch from the original 8 March 2022. Retrieved 14 October 2023. 2. [https://punchng.com/breaking-tinubu-appoints-wike-minister-of-fct-umahi-minister-of-works/ Breaking Tinubu appoints Wike Minister of FCT, Umahi, Minister of works]. The Punch Newspaper 16 August 2023. Retrieved 14 October 2023. [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] e1sfnq34ec38lummomygheqibyrxkdk Ashong Ashyui 0 2254 35536 33172 2026-07-29T00:06:53Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 35536 wikitext text/x-wiki '''Ashong Ashyui''' (Jankasa) na dey village community in Jei District of [[Zangon Kataf|Zangon Kataf Local Government Area]], [[Southern Kaduna|southern]] [[Kaduna State|Kaduna state]] in the [[Middle-Belt|Middle Belt]] region of [[Naija|Nigeria]].<ref name="Min">{{Cite web |title=Jankassa, Unguwar Gaya, Zangon Kataf, Kaduna State, Nigeria |url=https://www.mindat.org/feature-2336454.html |access-date=September 24, 2020 |website=mindat.org}}</ref> de postal code for the village is 802141.<ref>{{Cite web |title=Nigeria Postcode |url=https://www.nigeriapostcode.com/kaduna-zangon-kataf-jankasa-jankasa.html |access-date=September 24, 2020}}</ref><ref>{{Cite web |title=Post Offices- with map of LGA |url=http://www.nipost.gov.ng/PostCode.aspx |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20091007011423/http://www.nipost.gov.ng/PostCode.aspx |archive-date=2009-10-07 |access-date=2009-10-20 |publisher=NIPOST}}</ref> na dey area has an altitude of about 2,798 feet or 852 meters and a population of about 7,837.<ref>{{Cite web |title=Jankasa, Nigeria page |url=http://www.fallingrain.com/world/NI/00/Jankasa.html |access-date=September 24, 2020 |archive-date=November 2, 2022 |archive-url=https://web.archive.org/web/20221102113036/http://www.fallingrain.com/world/NI/00/Jankasa.html |url-status=dead }}</ref> na dey nearest airport to the community is the Yakubu Gowon Airport, [[Jos]]. ==Wie yu get di tori== <references/> 0va45rov87l73z9bswr8ke0il19oytg Lekpankom 0 2286 35544 26685 2026-07-29T10:12:58Z Joshuacode 3800 Added words 35544 wikitext text/x-wiki '''Lekpankom''' na di village wey dey Abi local government area for [[Cross River State]], [[Naija|Nigeria]].<ref>{{Cite web |title=Villages in Abi L.G.A, Cross River State {{!}} The Literary Fair |url=https://theliteraryfair.com/2018/05/11/villages-in-abi-l-g-a-cross-river-state/ |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20180512112332/https://theliteraryfair.com/2018/05/11/villages-in-abi-l-g-a-cross-river-state/ |archive-date=2018-05-12 |access-date=2018-05-21 |website=theliteraryfair.com |language=en-US}}</ref> == Were dem gada di tori == pocc0efwsjq8bbnygt78y9lcbu1egaz Karen King-Aribisala 0 2965 35542 30992 2026-07-29T10:04:31Z Joshuacode 3800 Added databox 35542 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Karen Ann King-Aribisala''' (dem [[bon]] am as Guyana) na Nigerian raita wey dey rait novel an short short stori. Shi be Professor for English Language for University of Lagos. ==Edukeshon== Shi go International School Ibadan, St. George’s British International School for Italy (na dia shi meet ha hosband Femi Aribisala), an shi stil go London Academy of Dramatic Arts. ==Buks wey shi don rait== .Our Wife and Other Stories, Malthouse Press, 1990; Laurier Books, Canada, 2004 .Kicking Tongues, Heinemann, 1998 .The Hangman’s Game, Peepal Tree, 2007 .Bitter Leafing Woman and Other Stories, Malthouse Press, 2017 ==Awod an Prize wey shi don win== .Ha short stori collection Our Wife an Other Stories win the 1991 Commonwealth Writers’ Prize for Best First Book for Africa. .Ha novel The Hangman’s Game win 2008 Best Buk for Africa. .Shi stil get sopot fom Ford Foundation, British Council, Goethe Institute, an James Michener Foundation. ==Buks wey kari ha stori== .Breaking di Silence: an anthology of short stories, edited by Toyin Adewale-Nduka and Omowunmi Segun. WRITA (Women Writers of Nigeria), 1996. .Ha story "Wine in a Teacup" appear for Kunapipi journal, Volume 17, Number 3, poblish by Dangaroo Press in 1995. ==Pipu wey rait review abaut ha wok== .Frank Birbalsingh rait about The Hangman’s Game for Guyana Journal, November 2008. .Anoda review of The Hangman’s Game appear for The Signifyin' Woman blog, 19 April 2008. ==Wia dem gada tori== cnioytrrzqkerp203fvksi1cr5s7d96 Jadesola Osiberu 0 2970 35545 31013 2026-07-29T10:22:11Z Joshuacode 3800 35545 wikitext text/x-wiki '''Jadesola Osiberu''' Jádesola Osiberu na Nijiria Raita, diarekto an fim produsa wey stat ha own fim kompini wey dem kol Greoh Studios. Shi don popula for fims lik Isoken (2017), Sugar Rush (2019), Brotherhood (2022) an Gangs of Lagos—na di first Nigerian fim wey go sho onli for Amazon Prime Video. For September 2022, Osiberu kompani, Greoh Studios, sign three-year contract wit Amazon to create an produs original TV shos an long fims. ==Earli Life an School== Dem [[bon]] am for royal famili for 1985. Ha papa, Oba Adewale Osiberu, na king for Epe Sagamu. Osiberu do ha sekondri skul for Ibadan, shi kon go University of Manchester for UK go stodi Computer Systems Engineering. She stil go Pan-Atlantic University wey dey Nigeria, wia shi stodi Media an Communications. ==Wok Life== Even afta shi first wok as software developer, Osiberu leta chenj ha mind go fim-making. To celebrate Women’s History Month, Pulse put ha nem for list of ten wumen wey dey do big tins for Nigerian fim industry. Shi stat ha first fim company, Tribe85 Productions, for 2017. The reason wai shi stat am na bikos shi wan tel Afrika stories wey pipu fom all ova di wod fit enjoi. For one intaview wey shi do wit BellaNaija, di pesin wey tok to ha praise ha sey shi dey wok hard, shi dey luk smol-smol details, an shi sabi kom up wit beta ideas. For 2018, shi be big pesin for Nollywood Fim Festival wey dem do for Scotland. For 2017, shi rait an dairet fim wey dem kol Isoken. Di fim tok abaut di wahala wey wumen wey neva mari dey fez—espeshially wen famili dey pressure dem—an also tok abaut lov insaid black wuman an white man for modern Nigeria. Bikos of di way shi dairet di fim, shi win Best Dairekto for Africa Magic Viewers’ Choice Awards for 2018, an dem stil nominate her for Africa Movie Academy Award. Isoken no jos be ordinary fim—scholars even uze di fim tok abaut feminism. One media kompini wey dem kol Culture Custodian evun tok sey di fim fight against na whmen society dey treat wumen enihow wey ful for Nigeria. Ha latest fim Christmas in Lagos go sho for Amazon Prime Video starting from 20 December 2024. Osiberu do ha wedding for 11 May 2019 for Sagamu, Ogun State. ==Wia dem gada di tori== hip5n9iau76gqdqqrovtef8gfxmkyry Manyii-Aghyui 0 3120 35537 34288 2026-07-29T00:33:24Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 35537 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Manyii-Aghyui''' (Manyi-Aghyui, [[Tyap langwej|Tyap]]: Ma̱nyii-A̠ghyui, [[Hausa langwej|Hausa]]: Bakin Kogi) na vilej for Zonzon Distrit for Zangon Kataf Lokal Govment Area, [[Saudan Kaduna|sauda]] [[Kaduna Stet]] for Midul Belt region for [[Naija]].<ref name="Mindat">{{cite web | title=Bakin Kogi Kazare, Zonzon, Zangon Kataf, Kaduna State, Nigeria |url=https://www.mindat.org/feature-2340940.html |website=mindat.org |access-date=August 13, 2025}}</ref> Di vilej postal code na 802140.<ref>{{Cite web |url=https://www.nigeriapostcode.com/search/?keyword=Bakin+Kogi&state= |title=Search Result - Bakin Kogi |website=Nigeria Postcode |access-date=August 13, 2025}}</ref><ref>{{cite web|title=Post Offices- with map of LGA |publisher=NIPOST |url=http://www.nipost.gov.ng/PostCode.aspx |accessdate=August 13, 2025 |url-status=dead |archiveurl=https://web.archive.org/web/20091007011423/http://www.nipost.gov.ng/PostCode.aspx |archivedate=2009-10-07 }}</ref> Di area get hite wey rich klos to 2,509 feet or 764 meters. The airport wey near pass di komuniti na di Yakubu Gowon Airport, for Jos, wey dey 50nm for east.<ref>{{Cite web |url=https://www.fallingrain.com/world/NI/00/Bakin_Kogi.html |title=Bakin Kogi, Nigeria Page |website=Fallingrain |access-date=August 13, 2025 |archive-date=August 23, 2025 |archive-url=https://web.archive.org/web/20250823043533/https://www.fallingrain.com/world/NI/00/Bakin_Kogi.html |url-status=dead }}</ref> ==Wie yu get di tori== <references/> [[Katigori:Zangon Kataf]] [[Katigori:Populated places in Kaduna State]] [[Katigori:Atyap chiefdom]] [[Katigori:Tyap Wikimedians User Group/Mentor Me!/2025]] johwpuz7y9zz1iurhz3uv7yexglu6rw Zikora 0 3237 35540 34399 2026-07-29T10:01:43Z Joshuacode 3800 Added databox 35540 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Zikora''' na short story (2020) wey [[Chimamanda Ngozi Adichie]] write. She be popular writer wey also write ''Purple Hibiscus'', ''Half of a Yellow Sun'', and ''Americanah''. Di story talk about one woman wey dey reflect on her life as she dey about to born pikin without husband.<ref>https://rovingbookwormng.com/2022/02/10/book-review-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie/</ref> == Synopsis == Di story dey set for Washington, D.C., United States. E follow Zikora, one 39-year-old Nigerian woman wey be lawyer. She dey date Kwame, Ghanaian lawyer wey look like perfect partner, until she get belle and e come abandon her.<ref>https://vocal.media/geeks/review-of-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie</ref><ref>https://shelit.com/2021/02/11/book-review-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie/</ref><ref>https://www.oprahdaily.com/entertainment/a34481964/chimamanda-ngozi-adichie-zikora-short-story/</ref> As Zikora dey close to giving birth, she dey think about her life and different people around her. She remember her cousin Mmiliaku for Nigeria, wey get belle and already get five children. She still think about her mama, wey her papa leave to go stay with another family, and one failed relationship wey she get during her university days.<ref>https://www.standard.co.uk/culture/books/zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie-book-review-a4573312.html</ref> == Character == * Zikora na main character of di story. * Kwame na Zikora partner wey later leave her. * Mmiliaku na Zikora cousin wey dey live for Nigeria. == References == a51ubxbqzo2hpytqz82ad108crbrql2 Abidemi Sanusi 0 3477 35517 35514 2026-07-28T15:49:12Z Jonywikis 29 35517 wikitext text/x-wiki '''Abidemi Sanusi''' na Naija pesin wey dey rait an du buk. Abidemi Sanusi na pesin wey dem [[bon]] for Lagos, Nigeria. Shi go skul for England, an na Leeds Universiti shi go. Sanusi don wok as pesin wey dey fait for pipul wey dem du bad for. Shi dey manej one websait wey dem du for raiters. Ha first novel na Mimi's Journal (2005), an afta dat one, shi rait Zack's Story of Life, Love an Everything. Shi stil rait God Has Daughters Too, wey bi buk abaut 10 wumen for Old Testament. Ha novel Eyo, wey WordAlive Poblisha hep am sel, enta buk for pipul wey fit win awod for 2010 Commonwealth Writers' Prize. ==Buks wey shi don rait== .Eyo (2009) .Kemi's Journal (2005) .God Has Daughters Too (2006) .Zack's Story of Life, Love and Everything (2006) .Looking for Bono (2020) ==Wia dem gada tori== 9d24thrtun21mzwrsxw7xmxnub297t8 Adewale Mayowa Emmanuel 0 3478 35518 2026-07-28T19:08:24Z Samliverj 19 Created page with "'''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as" 35518 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as hw1k9iksydnr4kkn6hu2g4tg4mpevqr 35519 35518 2026-07-28T19:52:58Z Samliverj 19 35519 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''The aqgl6jmeu1t1q9n0kegcu35o8ssewzw 35520 35519 2026-07-28T19:53:28Z Samliverj 19 35520 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik'' fxdpfrlnp3t2wrqemebehmd1vroad7h 35521 35520 2026-07-28T19:53:49Z Samliverj 19 35521 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018, 6f67by136b71gogbpx11dkty32gk0g2 35522 35521 2026-07-28T19:54:21Z Samliverj 19 35522 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun don 077pzep68mh2dt220yspnvtw4gvwlki 35523 35522 2026-07-28T19:55:29Z Samliverj 19 35523 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albom nz7za78518mad39leabi82pdbtj161c 35524 35523 2026-07-28T20:00:10Z Samliverj 19 35524 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. 4oq78dq9io1v6hzymw2becbu0leu8ei 35525 35524 2026-07-28T20:01:28Z Samliverj 19 35525 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im nqeyc8nx3hc2ygwyj85d7l019vhk14t 35526 35525 2026-07-28T20:01:47Z Samliverj 19 /* Hau im tek wok */ 35526 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing i93ipc64l2nvnnmhtfr5krusbo3zjp6 35527 35526 2026-07-28T20:02:06Z Samliverj 19 35527 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask dmqmla8wy6fij6pah5d48qfmlcxz5b8 35528 35527 2026-07-28T20:02:26Z Samliverj 19 35528 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send 91kqf0dm7wkpn3bwx5p33n1nr5awlcp 35529 35528 2026-07-28T20:02:51Z Samliverj 19 35529 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send Davido som of song wey e don rikod an dis one mek Davido sahin am to DMW (Davido Muzik Woldwide ). kcg25fvd482xy70j1ktfkl1fdqylx3u 35530 35529 2026-07-28T20:04:20Z Samliverj 19 35530 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send Davido som of song wey e don rikod an dis one mek Davido sahin am to DMW (Davido Muzik Woldwide ). Maryokun rilis im fest singu ''Eleko'' in 2016 onda DMW. Eleko rish nomba 9 for Naija 3usfqe2kb403zblhplhj4onagk6vskf 35531 35530 2026-07-28T20:04:42Z Samliverj 19 35531 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send Davido som of song wey e don rikod an dis one mek Davido sahin am to DMW (Davido Muzik Woldwide ). Maryokun rilis im fest singu ''Eleko'' in 2016 onda DMW. Eleko rish nomba 9 for Naija ''Playdata Charts'' on 1 May 2016. By 28 May 2016, di song don komot fom nomba rish nomba 5. Wen dem rilis Eleko 90t7jb50d930jlznw1zkpq0rjt6sp5p 35532 35531 2026-07-28T20:05:02Z Samliverj 19 35532 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''TheMoney<nowiki>''</nowiki> an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi <nowiki>[[Davido]]</nowiki> muzik''rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018,Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun donkomot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albomna ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send Davido som of song wey e don rikod an dis one mek Davido sahin am to DMW (Davido Muzik Woldwide ). Maryokun rilis im fest singu ''Eleko'' in 2016 onda DMW. Eleko rish nomba 9 for Naija ''Playdata Charts'' on 1 May 2016. By 28 May 2016, di song don komot fom nomba rish nomba 5. Wen dem rilis Eleko vidio, na one million taims pipul don si di vidio wit-din di fest 10 daiz wey di vidio komot. fj3qhwv4y5zwrs8n9359z39ho4lpnmx 35533 35532 2026-07-28T20:10:26Z Samliverj 19 35533 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''The Money'' an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi [[Davido]] muzik rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018, Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun don komot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albom na ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. febpa0pogut5j7a3miakid6v7xdqzbu 35534 35533 2026-07-28T20:10:49Z Samliverj 19 35534 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''The Money'' an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi [[Davido]] muzik rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018, Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun don komot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albom na ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek stat laif== Na on 23 March 1994 dey bon Maryokun for [[Legos]], Naija. Maryokun bi di fest bon insaid di three pikin-dem wey e peret bon. j7s0wus4pjsxn14o2ryuszhza2906y7 35535 35534 2026-07-28T20:11:09Z Samliverj 19 35535 wikitext text/x-wiki '''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''The Money'' an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi [[Davido]] muzik rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018, Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun don komot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albom na ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am. ==Hau im tek stat laif== Na on 23 March 1994 dey bon Maryokun for [[Legos]], Naija. Maryokun bi di fest bon insaid di three pikin-dem wey e peret bon. ==Hau im tek wok== Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send Davido som of song wey e don rikod an dis one mek Davido sahin am to DMW (Davido Muzik Woldwide ). Maryokun rilis im fest singu ''Eleko'' in 2016 onda DMW. Eleko rish nomba 9 for Naija ''Playdata Charts'' on 1 May 2016. By 28 May 2016, di song don komot fom nomba rish nomba 5. Wen dem rilis Eleko vidio, na one million taims pipul don si di vidio wit-din di fest 10 daiz wey di vidio komot. dd2y5gipvf2g1e0c0hstwxn5ipp1qhd