Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.13 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Yul Edochie 0 920 35547 34224 2026-07-29T15:05:06Z KINDNESS 246 3724 35547 wikitext text/x-wiki {{merge|Yul Chibuke Daniel Edochie}} [[File:Yul Edochie Portrait.jpeg|thumb|Yul_Edochie_Portrait]] '''Yul Chibuike Edochie''' (dem [[bon]] am for 7 January 1982) na [[Naija]] akto wey dem nem am afta one popula Russian akto Yul Brynner. E kom fom [[Anambra State|Anambra Stet]] wey de Naija. Yul Edochie papa na [[Pete Edochie]]. E gro up for [[Lagos|Legos]] an [[Enugu]]. Na Yul Edochie bi di last bon of 6 pikin wey e papa bon. E marri wen e bi 22 yies.Yul Edochie go [[University of Port Harcourt|Yunivasiti of Port Harcourt]], wie e get ''Bachelor of Arts in Dramatic Arts''. ==How e tek stat laif== Yul Edochie go ''Lillians' Day Nursery School'' an ''Robinson Street Primary School'', Enugu. E du sekondari skul for Marist Brothers' Juniorate, Uturu, University Secondary Skul Enugu, Ecumenical Community Secondary Skul Enugu an New Haven Boys Secondary Skul Enugu. ==Im pasona laif== Yul Edochie waif nem na May Aligwe an dem get 3 bois an 1 gel togeda. Dem bi Kambilichukwu Leo Edochie,<ref name="kambi">{{cite web|url=https://www.opinionnigeria.com/kambilichukwu-leo-edochies-death-a-time-when-prophet-samuel-king-uses-tragedy-to-trend-again-by-isaiah-ogedegbe/|title=Kambilichukwu Leo Edochie's Death: A Time When Prophet Samuel King Uses Tragedy To Trend Again -By Isaiah Ogedegbe|last=Ogedegbe|first=Isaiah|date=31 March 2023|accessdate=1 April 2023|publisher=Opinion Nigeria|archive-date=31 March 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230331154318/https://www.opinionnigeria.com/kambilichukwu-leo-edochies-death-a-time-when-prophet-samuel-king-uses-tragedy-to-trend-again-by-isaiah-ogedegbe/|url-status=bot: unknown}}</ref><ref name="leo">{{cite web|url=https://thisday.com.ng/2023/03/kambilichukwu-leo-edochies-death-a-time-when-prophet-samuel-king-uses-tragedy-to-trend-again-by-isaiah-ogedegbe/|title=Kambilichukwu Leo Edochie's Death: A Time When Prophet Samuel King Uses Tragedy To Trend Again -By Isaiah Ogedegbe|date=31 March 2023|publisher=THISDAY|access-date=2 April 2023|archive-date=1 April 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230401104040/https://thisday.com.ng/2023/03/kambilichukwu-leo-edochies-death-a-time-when-prophet-samuel-king-uses-tragedy-to-trend-again-by-isaiah-ogedegbe/|url-status=dead}}</ref> Dani Edochie, Karl Edochie and Victory Zane Chukwubuike Edochie. For 30 March 2023, tori bi say Kambi, Yul Edochie fest son, don kpai due to a seizure.<ref>{{cite web|url=https://punchng.com/yul-edochie-loses-16-year-old-son/|title=Yul Edochie loses 16-year-old son|last=Sulaimon|first=Adekunle|date=30 March 2023|accessdate=1 April 2023|publisher=PUNCH|archive-date=30 March 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230330214451/https://punchng.com/yul-edochie-loses-16-year-old-son/|url-status=bot: unknown}}</ref> For di day wey folow Isaiah Ogedegbe ves wit Prophet Samuel King for im komplit lack of simpati for di Edochie famili wen e kom out to tok say e bin predict Kambi death bifor e hapun.<ref name="kambi" /><ref name="leo" /> Acodin to BBC, Yul Edochie don ripot Kambi death to di Legos Stet Polis Komand, wey don stat investigeshon into di mata.<ref>{{cite web|url=https://www.bbc.com/pidgin/articles/c6pl0elvvyjo|title=Police say investigation into di death of Yul Edochie son don start|date=31 March 2023|accessdate=2 April 2023|publisher=BBC News Pidgin|archive-date=2 April 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230402050112/https://www.bbc.com/pidgin/articles/c6pl0elvvyjo|url-status=bot: unknown}}</ref> ==How e tek wok== Yul Edochie stat to akt for Nollywood for 2005 an e fest fim na "The Exquires" wit Late Justus Esiri and Enebeli Elebuwa. Di fim wey mek am popula na "Win of Glory" wey im akt for 2007 wit Genevieve Nnaji an Desmond Elliot. ==Yul Edochie Academy== For 2015, Yul Edochie opun fim akademi for Legos. E stat di akademi to tish pipu wey won join aktin bizness how to akt an behave demsef. Na Yul Edochie imsef go yuz im hand tish for di Akademi. Di akademi go giv pipu wey sabi akt wel shans to join Naijá Fim Indostri. ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} {{stub}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1982]] [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] 0bue3b0qe8ra5tx6p5phftxy7ptspxk Uzor Osimkpa 0 930 35548 29392 2026-07-30T07:24:12Z Thesaleswiz 3560 35548 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Uzoma Okwuchi Osimkpa''' na [[Naija]] aktress wey pipu sabi as '''Uzor Osimkpa'''. Shi win di 5th posishon for di 2012 Gulder Ultimate Search season9.<ref>https://nollywire.com/names/uzor-osimkpa/</ref> ==Tori abaut im life== Shi skul for Abia state University Nigeria na dia shi stodi Economics Edukeshon wey bi sey shi kolet ha bachelor's digre. ==How shi tek stat wok== Uzor aktin karia stat for 2004 wen shi features for di movie shallow waters for 2005 shi features for di BBC World service Trust test series wey dey. Di TV series Do Good an Hustle na mek pipu sabi ha mor. Shi don stil feature for fim dem an TV series wey include Tinsel, Di Maze, Flatemate, Edge of paradise, Doctors Quarters amongst odas. Uzor osimkpa contest for di 2012 Gulder Ultimate search wey bi sey shi kom out di 5th posishon ivun though sey dem rimuv ha fom di game bikos shi break di rul, how e hapun? Shi go rimuv di shameful stump from ha leg wey stay as punishment for sey shi kom last for di final challenge taitu wave your flag. ==Fim wey shi don akt== {| class="wikitable sortable" |+ Caption text |- ! Year !! Title !! Role !! Genre !!Selected cast !! Ref |- | 2020 || Omambala || Azuka || Thriller ||Sola SoboWale Jim Luke Nancy lsime Angela Nwosu ||[6] |- | 2020 || No more secretes || || Drama|| lfeanyi kalu Anthony monjaro kyle Remi || [7] |- | 2019 || love is war || linda || ||shaffy Bello yemi Blaq femi Branch Omoni oboli hide kosoko Richard move Damijo|| Example |- | 2019 || My Neighbour || caire|| Drama ||Tona Adelana Teco Benson Mofe Duncan Kevin Bosco || [9] |- | 2018 || Just before I Do || || Drama ||shaffy Bello Judith Hafiz Oyetoro kunle popoola || [10] |- | 2017 || Dance to My Beat || chacha || Romance Comedy || Toyin Abraham Lilian Afegbai kehinde Bankole Joseph Benjamin || Example |- | 2014 || Oblivious || Sarah || Short drama || Diyemi Okanlanwo kiki Omeli || [11] |- | 2014 || Love,Lies & Alibi || || Drama ||Omowunmi Dada Felix lmhokodion || [12] |} ==TV series== {| class="wikitable sortable" |+ Caption text |- ! Year !! Title !! Role !! Genre !!selected cast !! Ref |- | 2017 || Fifty || Sade || Drama romance ||Dakore Akande lretiola Doyle Rimini Egbuson Linda Osiofo || Example |- | 2015 || Desperate House Girls || Ade ||Comedy Romance || Bimbo Ademoye Ini Edo Uzor Arukwe Blinda Effah Ufuoma McDermott || |- | 2008 || Tinsel || || Drama ||Stan Nze Osas lghodaro kalu lkeagwu || |} [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] g2vw1qzs5xchbhhtljgkt1qnespmaru Femi Fani-Kayode 0 1616 35551 32602 2026-07-30T07:27:58Z Thesaleswiz 3560 35551 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''David Oluwafemi Adewunmi Abdullateef Fani-Kayode''' (dem bon am for 16 October 1960) na [[Naija]] Politishian, buk raita an Lorya.Im na bifor bifor Peoples Democratic Party (PDP) memba. E dey wit All Progressive Party (APC) now.Femi-Kayode famili-dem kom fom [[Osun State|Osun Stet]] but na [Lagos|Legos]] dem bon am to shif Victor Babaremilekun Adetokunbo Fani-Kayode an shif (Mrs) Adia Adunni Fani-Kayode. Fani-Kayode na bifor bifor Spesphal Assistant (Public Affairs) to President Olusegun Obasanjo. Na bifor bifor Minista of Kolsho an Tourism of di Fediral Repoblik of Nigeria fom 22 June to 7 November 2006 an bifor bifor Minista of Aviation fom 7 November 2006 to 29 May 2007.<ref>https://www.vanguardngr.com/2026/07/fani-kayode-condemns-alleged-killing-of-nigerian-by-south-african-police-demands-justice/</ref> ==How e tek stat life an Skul== Fani Kayode papa na lorya wey plenti pipul sabi wel wel for Naija. Victor Babaremilekun Adetokunbo Fani-Kayode, wey bi Femi papa na lida for ''"National Council Of Nigeria and Cameroons,"'', Minista for lokal govment Cheiftaincy Affairs. Femi Fani-Kayode stat skul wen e dey 8 years old. In 1980 e go ''University of London School''. E kon leta go ''Cambridge University'' go rid law. Femi Fani-Kayode stil go Naija law skul. In 1993, Femi Fani-Kayode bi Pentacostal Christian for Ghana. E go skul bak go rid Theology and finish in di year 1995. ==Politis== Femi Fani-Kayode na memba for ''"Nigeria National Congress"'' (NNC) for 1989. Na im stil bi di youth lida for NNC in 1989. In 1990, Fani-Kayode bi di shif Press Sekretiri to shif Tom Ikimi.Fani-Kayode join "''National Democratic Coalition''" (NADECO).Fani-Kayode na bifor bifor Naija President Olusegun Obasanjo kampain tim. Afta Obasanjo win di eleshion, Fani-Kayode kom bi one of Obasanjo Spesphal Advaisa.In 2016, Fani-Kayode bi di Minista of Kolshor an Tourism an dey leta chenj am to Minista of Aviashion. ==Smol wahala an smoke kase wey e get== Economic and Financial Crime Commission (EFCC) arest am for July 2008, dem tok sey e no abaut di 19.5 billion naira Aviashion moni wey dem dey investiget. Pipul wey dey mek law for Senate kon tok sey mek dem no giv am post for 5 years but leta chenj dia mind abaut cat desision. For December 2018, Economic and Financial Crime Commission (EFCC) arest Fani-Kayode sey e yuz Govament moni enihow. Fani Kayode tok sey na im biznes moni e dey yuz du tins no bi Govament moni. ==Im pasonal life== Femi Fani-Kayode don mari four times. Im fest mari Saratu "Baby" Atta insaid 1987 but for insaid 1990 dem no kon dey togeda again. Dem bon one pikin wey im nem na Oluwafoluke. Di sekond pesin wey e mari na Yemisi Olasunbo Adeniji in 1991 but di marej skata in 1995.Yemisi Olasunb bon three pikin wey dia nem bi Oluwatemitope, Oluwatobiloba an Oluwatumininu. Di nomba three pesin wey e mari na Regina-Hanson Amonoo. Na 1997 dem mari an get one pikin, wey im nem bi Oluwaremilekun.In year 2014, Fani-Kayode an Precious Chikwendu, wey bi ''"Miss United Nations''" (2014), mari diaself. Na dis one mek am di nomba four pesin wey e mari. Na February 1, 2016 Fani-Kayode an im wife bon dia fest pikin. Dem giv di pikin Kristen nem wey bi Joshua Oluwafemi Emmanuel Latanna Aragon Fani-Kayode. Na di pikin bi Fani-Kayode fest son. For 25 May 2018 Precious Chikwendu Fani-Kayode bon anoda three boys for Femi Fani-Kayode. Dia nem na: 1. Ranger, Alexander, Okunade, Olusegun, Ikenna Fani-Kayode 2. Adrien, Daniel, Olumide, Jidenna, Benaniah Fani-Kayode. 3. Liam, Micheal, Oluwanifemi, Tobenna, Jehu Fani-Kayode Femi Fani-Kayode sinio broda Rotimi Fani-Kayode, raita wey pipul sabi wel wel. E kpai in 1989. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1960]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] lr11hzh0yu326q62uz1h4fw09047fyx Ikot Akpa Esa 0 2163 35549 26551 2026-07-30T07:25:11Z Thesaleswiz 3560 35549 wikitext text/x-wiki '''Ikot Akpa Esa''' na dey village in Etinan, a local government area of the [[Akwa Ibom State|Akwa Ibom state]].<ref>{{Cite web |title=List of towns and villages in Etinan {{!}} The Literary Fair |url=https://theliteraryfair.com/2018/04/29/list-of-towns-and-villages-in-etinan/ |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20180429222556/https://theliteraryfair.com/2018/04/29/list-of-towns-and-villages-in-etinan/ |archive-date=2018-04-29 |access-date=2018-04-29 |website=theliteraryfair.com |language=en-US}}</ref> == Were dem tek si di tori == 3h68he3u34n5v5zoj8p82frp0aj3hz2 Karim David Adeyemi 0 2564 35550 29607 2026-07-30T07:27:05Z Thesaleswiz 3560 35550 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Karim David Adeyemi''' (dey [[bon]] am 18 January 2002) na German futbola wey dey play for one German klub [[Borussia Dortmund]] an German nashonal tim. Na front Adeyemi dey play.<ref>https://www.skysports.com/football/news/11095/13561670/karim-adeyemi-to-barcelona-why-hansi-flick-reunion-could-help-former-borussia-dortmund-winger-unlock-his-potential</ref> ==How e tek play futbol== *''' Red Bull Salzburg''' Adeyemi play futbol wey e still dey young for TSV Forstenried. Wen Adeyemi don rish Eight, e join Bayern Munich. Bayern Munich na one klub wey dey play Bundesliga in Germany. Di yie wen e join di klub na 2010. Bikos of one mata wey kosain e kontrat, Adeyemi nid to komot from Bayern Munich to SpVgg Unterhaching in 2012. Afta wey Adeyemi don dey shine for difren levu of di youth dipamet, e play e fest game for SpVgg Unterhaching Onda-19 tim in Ma rch 2018. Wen 2018-2019 futbol sisin wan start, Adeyemi sahin three-year kontrat for Austrian klub FC Red Bull Salzburg. Di klub kom kari am go dia smol oda klub FC Liefering for dat sisin. Adeyemi play e fest 2. Liga game on 1 September 2018 for di game wey FC Liefering play with Austria Lustenau. E tim FC Liefering lost di game 1:0. Adeyemi play start an finish di game dat day. For 1 December 2020, Adeyemi score e fest Shampion Ligi goal. Na inside di game wey e klub play with Locomotiv Moscow dorin di 2020-2021 Shampion Ligi sisin. Di game finish 3:1. *'''Borussia Dortmund''' Adeyemi join Borussia di Bundesliga klub Borussia Dortmund on di 10 May 2022. E sahin sey e go play for di klub till 2027. On 5 October 2022. Adeyemi score e fest Shampion Ligi goal for Borussia Dortmund wen dem play Sevilla. Borussia Dortmund win dis haway game 4:1. Wen Borussia Dortmund play di Round-16 Shampion Ligi game with Chelsea on 15 February 2023, Adeyemi score di onli goal wey hapun inside di game. Wen Borussia Dortmund play Bayern Munich on 30 March 2024, Adeyemi score di opunin goal for di two goal wey e klub tek win dat game dat day. ==Di way e dey run== For February 2023, na Adeyemi bi di playa wey sabi run pass for di hole Bundesliga. E speed na 36.65 km/h (22.7 mph). ==How e tek start life== Na for Munich wey de Germany dem bon Karim Adeyemi. E papa kom from Nigeria but e mama na from Romania. == How e tek play for kontri== Adeyemi don play for German Onda-16, Onda-17, Onda-21 futbol tim. Adeyemi play e fest sinior tim game for Germany for FIFA Wold Kup kwulifayin game against Armenia on 5 September 2021. Germany win Armenia 6:0. Adeyemi enta di game wen di game don almost finish an e still score di final goal of di game. In November 2022, Adeyemi nem enta di list of playa wey German chuz to go 2022 FIFA Wold Kup in Qatar. Adeyemi no play eni futbol game for di tornamet bikos Germany komot from group Steji. 7wpfghisg8ukf1qfulr8i4hcg89ktq1 Charles Okocha 0 3479 35552 2026-07-30T08:25:47Z BLISSABC 3725 Created page with "'''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019." 35552 wikitext text/x-wiki '''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019. luoky1f3o2b4fjnlgiw86zkxa9txfea 35553 35552 2026-07-30T08:27:53Z BLISSABC 3725 35553 wikitext text/x-wiki '''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019. ==Hau e tek stat laif== Na for [[Delta State|Delta Stet]] wey de Naija dem tek bon Okocha. Okocha famili Leta pak go Surulere wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e stil dey smol. Na for Legos Okocha tek finish im sekondri skul. Okocha go United Stet go forda im edukeshon. 2bph9jvodnr2n2l039rvdr6o8udrznr 35554 35553 2026-07-30T08:29:37Z BLISSABC 3725 /* Hau e tek stat laif */ 35554 wikitext text/x-wiki '''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019. ==Hau e tek stat laif== Na for [[Delta State|Delta Stet]] wey de Naija dem tek bon Okocha. Okocha famili Leta pak go Surulere wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e stil dey smol. Na for Legos Okocha tek finish im sekondri skul. Okocha go United Stet go forda im edukeshon. ==Hau im tek wok== Okocha stat to dey akt fim for 2000 an na di fim ''Wasted Year'' pipul tek no am. Na [[Teco Benson]] produs dis fim. Na fom ''Wasted Year'' fim dem tek giv am di nem ''Igwe 2pac''. Okocha don akt plenti fim afta dat an pipul laik am as e dey du fonni fonni tins as e dey kopi hau oyinbo dey spik dey tok. ==E pasonal laif== For 2019, ripot tok sey polis faya Okocha in Asaba an see dey kari am go UK for tritmet. Okocha mari Mimi Okocha in 2024. Okocha don ol-redi get three pikin bifor e mari Mimi. ==Palava wey e enta== One vidio wey de online mek e fan vex wel wel for am. For di vidio, Okocha go skata im frend moto as e dey yuz pawa dey komot im gel-pikin to enta anoda moto. Okocha leta tok sey di vidio na pat of one muvie. jxekri4o3c67douy4jwn2cjvf91qedr 35555 35554 2026-07-30T08:31:47Z BLISSABC 3725 /* Palava wey e enta */ 35555 wikitext text/x-wiki '''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019. ==Hau e tek stat laif== Na for [[Delta State|Delta Stet]] wey de Naija dem tek bon Okocha. Okocha famili Leta pak go Surulere wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e stil dey smol. Na for Legos Okocha tek finish im sekondri skul. Okocha go United Stet go forda im edukeshon. ==Hau im tek wok== Okocha stat to dey akt fim for 2000 an na di fim ''Wasted Year'' pipul tek no am. Na [[Teco Benson]] produs dis fim. Na fom ''Wasted Year'' fim dem tek giv am di nem ''Igwe 2pac''. Okocha don akt plenti fim afta dat an pipul laik am as e dey du fonni fonni tins as e dey kopi hau oyinbo dey spik dey tok. ==E pasonal laif== For 2019, ripot tok sey polis faya Okocha in Asaba an see dey kari am go UK for tritmet. Okocha mari Mimi Okocha in 2024. Okocha don ol-redi get three pikin bifor e mari Mimi. ==Palava wey e enta== One vidio wey de online mek e fan vex wel wel for am. For di vidio, Okocha go skata im frend moto as e dey yuz pawa dey komot im gel-pikin to enta anoda moto. Okocha leta tok sey di vidio na pat of one muvie. ==Fim-dem wey e don akt== *Three Thieves (2019) as Customer *Mokalik (2019) as Emeka *Makate Must Sell (2019) *Muri & Ko (2024) as Chukwudi gkj1jwqxvwaabr43vruwp9271knb8gd 35556 35555 2026-07-30T08:35:55Z Biowikician 24 35556 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019. ==Hau e tek stat laif== Na for [[Delta State|Delta Stet]] wey de Naija dem tek bon Okocha. Okocha famili Leta pak go Surulere wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e stil dey smol. Na for Legos Okocha tek finish im sekondri skul. Okocha go United Stet go forda im edukeshon. ==Hau im tek wok== Okocha stat to dey akt fim for 2000 an na di fim ''Wasted Year'' pipul tek no am. Na [[Teco Benson]] produs dis fim. Na fom ''Wasted Year'' fim dem tek giv am di nem ''Igwe 2pac''. Okocha don akt plenti fim afta dat an pipul laik am as e dey du fonni fonni tins as e dey kopi hau oyinbo dey spik dey tok. ==E pasonal laif== For 2019, ripot tok sey polis faya Okocha in Asaba an see dey kari am go UK for tritmet. Okocha mari Mimi Okocha in 2024. Okocha don ol-redi get three pikin bifor e mari Mimi. ==Palava wey e enta== One vidio wey de online mek e fan vex wel wel for am. For di vidio, Okocha go skata im frend moto as e dey yuz pawa dey komot im gel-pikin to enta anoda moto. Okocha leta tok sey di vidio na pat of one muvie. ==Fim-dem wey e don akt== *Three Thieves (2019) as Customer *Mokalik (2019) as Emeka *Makate Must Sell (2019) *Muri & Ko (2024) as Chukwudi lukcs658t3zfvl0bn22jsfipv1svqe9 35557 35556 2026-07-30T08:36:25Z Biowikician 24 /* Hau e tek stat laif */ 35557 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Charles Okocha''' (dey [[bon]] am 5 July 1976) wey pipul sabi wel wel as '''Igwe 2Pac''' na [[Naija]] aktor an komedian. Dem no Okocha as pesin wey de akt bad bad pat for fims. Okocha de one of di advaisa for di program ''Idea Challenge'', wey Naijiria Billionaires Network de sho. Okocha win di ''Vskit Voice'' Kompetishon in 2019. ==Hau e tek stat laif== Na for [[Delta State|Delta Stet]] wey de Naija dem tek bon Okocha. Okocha famili Leta pak go Surulere wey de [[Lagos State|Legos Stet]] wen e stil dey smol. Na for Legos Okocha tek finish im sekondri skul. Okocha go United Stet go forda im edukeshon. ==Hau im tek wok== Okocha stat to dey akt fim for 2000 an na di fim ''Wasted Year'' pipul tek no am. Na [[Teco Benson]] produs dis fim. Na fom ''Wasted Year'' fim dem tek giv am di nem ''Igwe 2pac''. Okocha don akt plenti fim afta dat an pipul laik am as e dey du fonni fonni tins as e dey kopi hau oyinbo dey spik dey tok. ==E pasonal laif== For 2019, ripot tok sey polis faya Okocha in Asaba an see dey kari am go UK for tritmet. Okocha mari Mimi Okocha in 2024. Okocha don ol-redi get three pikin bifor e mari Mimi. ==Palava wey e enta== One vidio wey de online mek e fan vex wel wel for am. For di vidio, Okocha go skata im frend moto as e dey yuz pawa dey komot im gel-pikin to enta anoda moto. Okocha leta tok sey di vidio na pat of one muvie. ==Fim-dem wey e don akt== *Three Thieves (2019) as Customer *Mokalik (2019) as Emeka *Makate Must Sell (2019) *Muri & Ko (2024) as Chukwudi mq38ifsdq1tipgbke8gg2g2vvnno4dl Yuza:BLISSABC 2 3480 35558 2026-07-30T08:39:31Z BLISSABC 3725 Created page with "I'm Bliss. I love writing about Lagos an it's environment." 35558 wikitext text/x-wiki I'm Bliss. I love writing about Lagos an it's environment. ij80uoervxova4k95ryzjjmpwaewqd6