Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.13 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Nasir El-Rufai 0 2001 36209 31641 2026-08-03T21:31:27Z KINDNESS 246 3724 36209 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Nasir Ahmad El-Rufai''' [[CON]] (wey dem [[bon]] for 16 February 1960) na [[Naija]] politishian wey don bi govno of [[Kaduna State|Kaduna Stet]] from 2015 go rish 2023. El-Rufai na bifor bifor minista of di [[Federal Capital Territory (Nigeria)|Fediral Kapital Teritiri]] from 2003 go rish 2007. E don bi daretor of di [[Bureau of Public Enterprises|Dipatmet of Poblik Entaprisis]]. El-Rufai bi one of di pipo-dem wey form APC ([[All Progressive Congress|All Progressive Kongress]]. ==How e tek stat life== Na on 16 February 1960 dey bon Nasir Ahmad El-Rufai insaid one [[Fulani]] famili wey de [[Daudawa]]. Daudawa na one Fulani vilej wey de Kaduna. Wen El-Rufai dey 8 yies, e papa [[kpai]] an dis one mek e onku wey de [[Kaduna]] dey tekia of am. Na El-Rufai onku kari am go an tekia of El-Rufai skul moni for im pamari an sekondiri skul. Na three waif El-Rufai mari. E fest waif na [[Hadiza Isma El-Rufai]] wey bi raita wey dey rait novel. Na El-Rufai fest waif dey kontro di [[Yasmin El-Rufai Foundation| Yasmin El-Rufai Fondashon]] (YELF). Di Fondashon na to rimemba dia gel-pikin wey kpai in 2011. ==How e tek go skul== E get satifiket of masta digree in [[Public Administration|Poblik Hadministrashon]] from [[John F. Kennedy School of Government| John F. Kennedy Skul of Govamet]] of [[Harvard University|Harvard Yunivasiti]] on June 2009. El-Rufai go [[Barewa College|Barewa Kolej]]. Wen e stil be junior for Balewa Kolej dat time, na former presidor [[Umaru Yar'Adua]] bi di house kaptain for di hostel wey El-Rufai stey. Wen El-Rufai finish di skul in 1976, na im no buk pass an e kolet di awod "''Barewa Old Boys Association Academic Achievement''" Awod. El-Rufai go [[Ahmadu Bello University|Ahmadu Bello Yunivasiti]] wey de [[Zaria]]. For di Yunivasiti, e kolet Bashelor Digree (B.Sc) in [[quantity surveying]] with fest klass honor. El-Rufai do e masta in [[Master of Business Administration|Bizness Hadiministrashon]] an e finish in 1984 from Ahmadu Bello Yunivasiti. El-Rufai don go meni profeshonal program like [[Georgetown School of Foreign Service]] in [[Georgetown University|Georgetown Yunivasiti]] Georgetown Yunivasiti de [[Washington, D.C]]. E don also go meni program on privataliseshon an lidaship. El-Rufai risiv a [[Law Degree|Law digree]] from di [[University of London|Yunivasiti of London]] on August 2008. E get satifiket of masta digree in [[Public Administration|Poblik Hadministrashon]] from [[John F. Kennedy School of Government| John F. Kennedy Skul of Govamet]] of [[Harvard University|Harvard Yunivasiti]] on June 2009. ==How e tek wok== El-Rufai form ''El-Rufai & Partners'', one kwuliti surverin kompini wey dey advais pipo on how dia budin go mit standard budin. El-Rufai form di kompini with three partna an di kompini in 1998. Durin di time wey militiri souja dey kontro Naija from 1983 go rish 1998, ''El-Rufai & Partner'' kolet meni budin an sivil enjinerin wok. Na im stil kolet some kontrat in [[Abuja]] an dis kontrat mek dem ''"young millioniha''". El-Rufai stil get manijimet wok for two intanashonal fone kompini. Di nem of di two kompini na [[AT &T]] Netwok sistems intanashonal BV an [[Motorola]] Inc. ==How e tek join politis== Wen di head of stet, Jeneral [[Sani Abacha]] kpai in 1998, di presidor wey tek ova, Jeneral [[Abdulsalami Abubakar]] chuz El-Rufai as di ekonomik advaisa of Naija. Dis wok mek am fit wok with [[World Bank|Wold Bank]] an IMF ([[International Monetary Fund|Intanashonal Monitori Fund]]. Wen di militiri komot for pawa an demokrasi mek [[Olusegun Obasanjo]] di presidor of Naija in 1999, Obasanjo chuz El-Rufai as di daretor of di [[Bureau of Public Enterprises| Bureau of Poblik Enterprises]] an seketiri of di [[ National Council of Privatisation|Nashonal Kansu of Privataseshon]] wey e join bodi wok with di dwn Vais Presidet [[Atiku Abubakar]]. El-Rufai tok sey e wan kampain to bikom di govno of [[Kaduna State| Kaduna Stet]]. == How e tek riton to politis== El-Rufar waka komot from Naija in 2008 an wen e dey outside di kontri, e jos dey tok bad tins wey [[Umaru Yar'Adua]] govamet dey do. In 2010, El-Rufai kom bak to di kontri an di EFCC ([[Economic and Financial Crime Commission|Ekonomik an Finashial Krime Kommishon]] harest am kwik-kwik. El-Rufai tok sey e kom bak to Naija bikos e wan wash e nem from di bad bad tins wey pipo dey hakuss am of. For 2011, El-Rufai join di politikal parti CPC ([[Congress for Progressive Change|Kongress for Progresiv Chenj]]). CPC parti sopot [[Muhammadu Buhari]] Kampain in di [[2011 presidental election| 2011 presidetal eleshon]]. For 2013, El-Rufai bikom di deputi nashonal sekretiri of di niu politikal parti APC ([[All Progressive Congress| All Progresiv Kongress]]). E win di eleshon an e yuz ova 1 millon vote pass di govno of Kaduna [[Mukhtar Ramalan Yero]] wey komot as PDP ([[People Democratic Party|Pipo Demokrati Parti]]). El-Rufai stil win di sekod term eleshon e enta as govno for di sekod time on 9 March 2019. E yuz ova 200,000 vote tek pass e sekod kandidet. ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1960]] 2096atr2d4h8wahlbf7qt28zr0v2po5 Olusegun Daramola 0 3209 36210 34365 2026-08-04T00:10:36Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 36210 wikitext text/x-wiki '''Olusegun Daramola''' (wey dem born for 4 September 1989)<ref>{{Cite web |last=Francis |first=Juliana |date=2025-05-11 |title=Unveiling Olusegun Daramola: How OAP developed interest in ancient Ifá and Òrìsà {{!}} |url=https://theeagleonline.com.ng/unveiling-olusegun-daramola-how-oap-developed-interest-in-ancient-ifa-and-orisa/ |access-date=2025-08-09 |website=The Eagle Online |language=en-US}}</ref><ref>{{Cite web |date=2025-05-10 |title=Unveiling Olusegun Daramola, The man Behind World Builderr |url=https://atlanticnewsonline.com/unveiling-olusegun-daramola-the-man-behind-world-builderr/ |access-date=2025-08-09 |website=Atlantic News Online |language=en-US}}</ref> na Nijirian spiritual teacher, author, [[Babalawo|Babaláwo]], persin wey sabi Ifá wella, and na im be the founder of World Builder,<ref>{{Cite web |title=Explore Ancient Ifa Knowledge and Guidance in London |url=https://worldbuilderr.com/ |access-date=2025-08-09 |website=worldbuilderr.com |language=en}}</ref> wey be platform wey dey popula. Dem sabi am for hin meni tishin on top Ifá and Òrìṣà, E dey push make African indigenous knowledge systems come back strong through modern spiritual practice, and na tru hin work, book writin and as he take dey show for publik hin dey take do am.<ref>{{Cite news |title=Meet Olusegun Daramola - Bold Journey Magazine |language=en-US |work=Bold Journey Magazine |url=https://boldjourney.com/meet-olusegun-daramola/ |url-status=dead |access-date=2025-08-09 |archive-url=https://web.archive.org/web/20240524220245/https://boldjourney.com/meet-olusegun-daramola/ |archive-date=2024-05-24}}</ref><ref>{{Cite web |title=Meet Olusegun Daramola - Bold Journey Magazine |url=https://boldjourney.com/meet-olusegun-daramola/ |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20240524220245/https://boldjourney.com/meet-olusegun-daramola/ |archive-date=2024-05-24 |access-date=2025-08-30 |website=boldjourney.com}}</ref> == Im Spiritual Jorney == For 2016, Daramola acet hin spiritual journey as persin wey be teacher and leader for Ifa tori<ref>{{Cite web |title=Ifa divination system - UNESCO Intangible Cultural Heritage |url=https://ich.unesco.org/en/RL/ifa-divination-system-00146 |access-date=2025-08-09 |website=ich.unesco.org |language=en}}</ref> and tradision. Hin dey tich about the spiriko tori wey dey Yoruba tradition, and hin dey alweys tok about Orí wella and as pipu go dey use all de so so nolej for their evride hustle.<ref>{{Cite web |last1=News |first1=Leadership |date=17 March 2025 |title=How Daramola Inspires Global Audience Through Ifá Teachings |url=https://leadership.ng/how-daramola-inspires-global-audience-through-ifa-teachings/ |access-date=2025-08-30 |website=leadership.ng}}</ref> Dem dn out am for diferent orisa tradision like Obatala, Ogoko, [[Eshu|Èṣù]],<ref>{{Cite news |title=Èṣù at the BL: Journeys Through Literature and Technology |language=en |url=https://blogs.bl.uk/asian-and-african/2020/05/esu-at-the-bl.html |access-date=2025-08-09 |archive-date=2025-06-19 |archive-url=https://web.archive.org/web/20250619215643/https://blogs.bl.uk/asian-and-african/2020/05/esu-at-the-bl.html |url-status=dead }}</ref> [[Ogun]], Obaluaye, [[Oshun|Osun]], [[Egungun|Egúngún]], and mani more. Hin dey use all dis tori dey tish diferent pipu all ova the world, as he dey tek helep dem no about demselves, why dem dey this earth and make dem get transforma.<ref>{{Cite web |last=Editor (Arts) |first=Evelyn Osagie {{!}} Assistant |date=2025-05-07 |title='Invest in indigenous knowledge' |url=https://thenationonlineng.net/invest-in-indigenous-knowledge/ |access-date=2025-08-09 |website=The Nation Newspaper |language=en-US}}</ref> Daramola don too put mouth for all these talk talk for publik on top mata like Afrika spiriko and teknologi, as he even tok Ṣìgìdì<ref>{{Citation |title=ṣigidi |date=2025-01-09 |url=https://en.wiktionary.org/w/index.php?title=%E1%B9%A3igidi&oldid=83549486 |work=Wiktionary, the free dictionary |language=en |access-date=2025-08-09}}</ref> (wey be sontin wey dey Yoruba spiriko) as “The place wey Artificial Intelligence and Robotic World bigin from". == You still fit check == * Ifá * Orisha * Ori (Yoruba) * [[Babalawo|Babaláwo]] * Yoruba religion == Wia dey gada de tori == 19shw36c8kq5wrcp3wc3q6mc0eoxmdy Yuza tok abaut am:Wmbata 3 3526 36211 2026-08-04T03:47:58Z Pingponging 28 /* Abeg mek yu no dey put tins enihau */ new section 36211 wikitext text/x-wiki == Abeg mek yu no dey put tins enihau == Tank yu for wetin yu don put for dis Wikipedia. Abeg mek yu no dey jos put tins enihau for dis Wikipedia. An mek yu dey rait for koret Naijá Wikipedia langwej. Ya wok bi laik sey yu dey "spam" dis Wikipedia an yu dey mek am had to fit wosh. Yu jos dey put enitin wey yu laik for di pej-dem. I go faind taim dey klin wetin yu put wey dey skata-skata di pej-dem. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 04:47, 4 August 2026 (WAT) 6xd1oprsldw6af6fyaxk41plswe9fd7 36212 36211 2026-08-04T07:05:02Z Wmbata 3734 /* Abeg mek yu no dey put tins enihau */ Ansa 36212 wikitext text/x-wiki == Abeg mek yu no dey put tins enihau == Tank yu for wetin yu don put for dis Wikipedia. Abeg mek yu no dey jos put tins enihau for dis Wikipedia. An mek yu dey rait for koret Naijá Wikipedia langwej. Ya wok bi laik sey yu dey "spam" dis Wikipedia an yu dey mek am had to fit wosh. Yu jos dey put enitin wey yu laik for di pej-dem. I go faind taim dey klin wetin yu put wey dey skata-skata di pej-dem. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 04:47, 4 August 2026 (WAT) :Tank yu for your hepfu advis. Abeg no vex if wetin i been dey put dey skata skata di pej dem. I been dey yuz one kind Wikipedia script dey add category dem and "no sors tempulat" for Atikul dem wey no get sos. Abeg if wetin i been do dey bad i go help dey remove am, but i go need your hep for something so that we fit work together remove am if e dey skata skata di Atiku dem. Tank yu @[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 08:05, 4 August 2026 (WAT) rof0iq5iponlm7wyxh595ucev483txn