Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.14
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Dele Farotimi
0
3527
36222
36220
2026-08-07T19:31:37Z
Jonywikis
29
36222
wikitext
text/x-wiki
'''Dele Farotimi''' (dem [[bon]] am on 27 April 1968) na [[Naija]] lorya, raita, an pesin wey dey rait buks. Pipul sabi Farotimi wel wel bikos e laik to dey fait for wetin de koret, hau pipul go fit get beta govamet, an hau Nigeria fit chenj di way e dey du tins.
Plenti pipu sabi am ontop di buk dem wey e rait, di tok tok wey e dey du for poblik, an di intaviews-dem wey e dey du for TV, redio, an oda midia. For ol di ples, e dey tok sey Naija polika sistem an di way meni tins dey hapun for di kontri get plenti poblem, an e dey trai tel dem say wi nid to chenj am mek e beta for evribodi.
Dele na memba of one grup wey dem dey kol Citizen's Rally Against Oppression (RAMINBA). Na grup wey dey stan for pipul wey d di enihau, an no get beta jorjment..
awq7moqgj5uol3osetp69nuooboipg1
36223
36222
2026-08-07T19:34:20Z
Jonywikis
29
36223
wikitext
text/x-wiki
'''Dele Farotimi''' (dem [[bon]] am on 27 April 1968) na [[Naija]] lorya, raita, an pesin wey dey rait buks. Pipul sabi Farotimi wel wel bikos e laik to dey fait for wetin de koret, hau pipul go fit get beta govamet, an hau Nigeria fit chenj di way e dey du tins.
Plenti pipu sabi am ontop di buk dem wey e rait, di tok tok wey e dey du for poblik, an di intaviews-dem wey e dey du for TV, redio, an oda midia. For ol di ples, e dey tok sey Naija polika sistem an di way meni tins dey hapun for di kontri get plenti poblem, an e dey trai tel dem say wi nid to chenj am mek e beta for evribodi.
Dele na memba of one grup wey dem dey kol Citizen's Rally Against Oppression (RAMINBA). Na grup wey dey stan for pipul wey d di enihau, an no get beta jorjment.
Dele Farotimi wey dem [[bon]] on 27 April 1968. E finish im sekondri skul for Fiditi Grammar School.o Afta dat one, e go Lagos State University (LASU) wia e stodi Lor an finish wit Bachelor of Laws (LLB).
bplkgf87qeoq8k8d59155d5lo5olfsz