Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.14
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Chiamaka Nnadozie
0
3528
36236
36234
2026-08-10T19:00:13Z
Wmbata
3734
/* */ beta naija langwej filing
36236
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
''' Chiamaka Cynthia Nnadozie''' (dey [[bon]] am for 8 of December 2008) na [[Naija]] gol-kipa wey dey kip for [[Brighton & Hove Albion]] in di Wumen Supa Ligi. Nnadozie stil dey kip for Naija wumen nashonal tim.
Na Nnadozie kolet di awod for Afrika Best Fimeli kol- kipa in 2023, 2024, an 2025. Dis one mek Nnadozie di fest pesin for histri to du dis tin. E de nomba four wen dem rilis 2025 Yashin Trophy list. '' Guardian'' Niuz-pepa tok sey pipul dey si Nnadozie as one of di best fimeli futbola in di wold
==Hau im tek wok==
*''' Rivers Angels FC'''
Wen 2016 sisin wan stat, Nnadozie sahin for [[Rivers Angels]], one top Fimeli futbol tim wey de Pot-hakot, [[Rivers State|Rivas Stet]], in Naija. For 2019, Nnadozie rili du wel insaid di ''Rivers Angel'c tim wey win di 2019-2022 NWPL Ligi sisin.
*''' Paris FC'''
For 22 January 2020, Nnadozie sahin for di French side ''Paris FC''. E sahin sey e go de wit dem for one an alf yies. Na fom Rivers Angels e tek kom Paris FC an wen e rish di niu Klub, e du wel dia. Na im win di ''Arkema Premiha Ligi'' Best Gol-kipa in di 2023-24 Divishon 1 Féminine. Nnadozie komot fom Paris FC afta e don du wel in di '' Coupe de France'' Kup. Bitwin 2022 go rish 2025, Nnadozie plei 16 Yurope marsh for Paris FC.
*'''Brighton & Albion'''
Niuz kari am on 27 June 2025 sey Nnadozie go komot fom Paris FC go ''The Seagulls '' . Di kontrat go stat fom 1 July 2025 .
==Hau e tek plei for im kontri==
Dorin di 2018 FIFA U-20 Wumen Wold Kup, Nnadozie plei ol di four game wey Naija plei for di tornamet. Wen dey plei wit Haiti, Nnadozie win di ''Dare to Shine'' Pleya of di Marsh Awod. Afta di wold kup, Nnadozie de insaid di tim wey go 2018 Afrika Wumen Kup of Neshon bot e no plei eni game insaid di five game-dem wey di kontri plei. Bot for di 2019 Wumen WAFU Kup, Nnadozie kip for di Supa Falkon.
Afta di Wold Kup, Nnadozie elp di fakonet to win gold medal at di Afrika Game kompetishon wey hapun in Morocco. For di kompetishon, e sarf three penalti wey Naija plei wit Cameroon.
For 16 June 2023, Nnadozie nem enta di 23 pleya wey Naija kari go FIFA Wumen Wold Kup wey hapun in 2023. Na Nnadozie kapten Naija tim wey plei wit Canada. For dat game, Nnadozie sarf three bol wey wan enta net an e evun sarf one penalti wey [[Christine Sinclair]]. Di wey Nnadozie kip for dat game mek dem giv am di Pleya of di Marsh.
Nnadozie de di tim wey go 2024 Summer Olympics. Im nem de di tim list wey plei di faina of 2024 Wumen Afrika Kup of Neshon WAFCON
==Awod-dem==
*'''Rivers Angels'''
*Nigerian Wumen Shampionship: 2016
*Nigerian Wumen Kup: 2016, 2017, 2018
*'''Paris FC'''
*Coupe de France Féminine: 2024–25
*'''Naija'''
*Wumen's Afrika Kup of Neshon: 2018, 2024
*Afrika Games: 2019
*''' Awod'''
*Wumen Afrika Kup of Neshon Best Gol-kipa: 2024[
*Wumen Afrika Kup of Neshon Tim of di Tornamet: 2024
*CAF Gol-Kipa of di Yie (Wumen): 2023, 2024, 2025
*D1 Arkema Gol-Kipa of di Sisin: 2023–24
*IFFHS Africa's Best Wuman Gol-kipa: 2019
*EaglesTracker Gol-kipa of di Sisin: 2022, 2023, 2024
*UNFP Première Lig tim of di yie: 2023–24
*LFFP Première Lig tim of di Sisin: 2023–24[36]
*Ranked fourth place in di 2025 wumen Yashin Trophy
*The Guardian 100 best fimeli futbola in di wold 2025
*Wumen Supa Ligi Save of di Month: November 2025
*Ofisa of di Orda of di Niger
lejjyidsro6k0gft3so4rxfefip94qf
36237
36236
2026-08-10T19:02:45Z
Wmbata
3734
/* Hau im tek wok */ Sahin to sine
36237
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
''' Chiamaka Cynthia Nnadozie''' (dey [[bon]] am for 8 of December 2008) na [[Naija]] gol-kipa wey dey kip for [[Brighton & Hove Albion]] in di Wumen Supa Ligi. Nnadozie stil dey kip for Naija wumen nashonal tim.
Na Nnadozie kolet di awod for Afrika Best Fimeli kol- kipa in 2023, 2024, an 2025. Dis one mek Nnadozie di fest pesin for histri to du dis tin. E de nomba four wen dem rilis 2025 Yashin Trophy list. '' Guardian'' Niuz-pepa tok sey pipul dey si Nnadozie as one of di best fimeli futbola in di wold
==Hau im tek wok==
*''' Rivers Angels FC'''
Wen 2016 sisin wan stat, Nnadozie sahin for [[Rivers Angels]], one top Fimeli futbol tim wey de Pot-hakot, [[Rivers State|Rivas Stet]], in Naija. For 2019, Nnadozie rili du wel insaid di ''Rivers Angel'c tim wey win di 2019-2022 NWPL Ligi sisin.
*''' Paris FC'''
For 22 January 2020, Nnadozie sine for di French side ''Paris FC''. E sine sey e go de wit dem for one an alf yies. Na fom Rivers Angels e tek kom Paris FC an wen e rish di niu Klub, e du wel dia. Na im win di ''Arkema Premiha Ligi'' Best Gol-kipa in di 2023-24 Divishon 1 Féminine. Nnadozie komot fom Paris FC afta e don du wel in di '' Coupe de France'' Kup. Bitwin 2022 go rish 2025, Nnadozie plei 16 Yurope marsh for Paris FC.
*'''Brighton & Albion'''
Niuz kari am on 27 June 2025 sey Nnadozie go komot fom Paris FC go ''The Seagulls '' . Di kontrat go stat fom 1 July 2025 .
==Hau e tek plei for im kontri==
Dorin di 2018 FIFA U-20 Wumen Wold Kup, Nnadozie plei ol di four game wey Naija plei for di tornamet. Wen dey plei wit Haiti, Nnadozie win di ''Dare to Shine'' Pleya of di Marsh Awod. Afta di wold kup, Nnadozie de insaid di tim wey go 2018 Afrika Wumen Kup of Neshon bot e no plei eni game insaid di five game-dem wey di kontri plei. Bot for di 2019 Wumen WAFU Kup, Nnadozie kip for di Supa Falkon.
Afta di Wold Kup, Nnadozie elp di fakonet to win gold medal at di Afrika Game kompetishon wey hapun in Morocco. For di kompetishon, e sarf three penalti wey Naija plei wit Cameroon.
For 16 June 2023, Nnadozie nem enta di 23 pleya wey Naija kari go FIFA Wumen Wold Kup wey hapun in 2023. Na Nnadozie kapten Naija tim wey plei wit Canada. For dat game, Nnadozie sarf three bol wey wan enta net an e evun sarf one penalti wey [[Christine Sinclair]]. Di wey Nnadozie kip for dat game mek dem giv am di Pleya of di Marsh.
Nnadozie de di tim wey go 2024 Summer Olympics. Im nem de di tim list wey plei di faina of 2024 Wumen Afrika Kup of Neshon WAFCON
==Awod-dem==
*'''Rivers Angels'''
*Nigerian Wumen Shampionship: 2016
*Nigerian Wumen Kup: 2016, 2017, 2018
*'''Paris FC'''
*Coupe de France Féminine: 2024–25
*'''Naija'''
*Wumen's Afrika Kup of Neshon: 2018, 2024
*Afrika Games: 2019
*''' Awod'''
*Wumen Afrika Kup of Neshon Best Gol-kipa: 2024[
*Wumen Afrika Kup of Neshon Tim of di Tornamet: 2024
*CAF Gol-Kipa of di Yie (Wumen): 2023, 2024, 2025
*D1 Arkema Gol-Kipa of di Sisin: 2023–24
*IFFHS Africa's Best Wuman Gol-kipa: 2019
*EaglesTracker Gol-kipa of di Sisin: 2022, 2023, 2024
*UNFP Première Lig tim of di yie: 2023–24
*LFFP Première Lig tim of di Sisin: 2023–24[36]
*Ranked fourth place in di 2025 wumen Yashin Trophy
*The Guardian 100 best fimeli futbola in di wold 2025
*Wumen Supa Ligi Save of di Month: November 2025
*Ofisa of di Orda of di Niger
6gvly8obb2vm1c1vm5v3gr2j73wyk1f