Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.15
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Ayo Akinwale
0
151
36308
35396
2026-08-14T08:53:50Z
Wmbata
3734
/* How e tek dai */
36308
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Ayo Akinwale''' abi '''Ayobami Akinwale''' (1946 - September 13, 2020) na [[Naija]] aktor, produsa an akada.<ref>https://thenationonlineng.net/ayo-akinwale-nollywood-actor-academician-dies-at-74/</ref>
==Tori about e life an karia==
Dem bon Ayo Akinwale for Ibadan an e go ''Methodist High school'' an di ''University of Ibadan'' bifor e kom go bikom leshura for ''Polytechnic of Ibadan''. Na bifor bifor Dean, ''Faculty of Arts and Culture of University of Ilorin''.E na bifor bifor chairman of ''Oyo State Council for Arts and Culture''.Akinwale don joj meni kultural festivals for Naija. Akinwale aktin karia stat in di 1970s wen e dey sho for television an drama prodoshion.E win di best native Aktor aword at di 4th ''Africa Movie Academy Awards''.
==How e tek dai==
Adewale dai bikos of one smol sickness wey happun to am and na ''University of Ilorin Teaching Hospital'' e dai in at di age of 74.
==Fim wey e dey==
*''[[Sango (Film)|Sango]] (1997)
*''Ladepo Omo Adanwo'' (2005)
*''Iranse Aje'' (2007)
*''[[Diamonds In The Sky]]'' (2019)
[[Katigori:Naija pipul]]
bbwxq25ohsdd2n6awus2n5a8hm2qbl7
Oluremi Tinubu
0
710
36309
32374
2026-08-14T08:55:07Z
Wmbata
3734

36309
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}
'''Oluremi Tinubu''' (dem bon am September 21 1960) na [[Naija]] politishan an di fest ledi of Naija kontri sins 2023, as im bi di wife of [[Bola Tinubu]] wey bi Naija presidor. E kom from [[Ogun State|Ogun Stet]] wey de Naija. shi don bi fest ledi of [[Lagos State|Legos Stet]] an Oluremi Tinubu na bifor bifor sineto wey don repiset Legos Sentra Senatorial District for Nashona Hasembli.
Shi bi member of ''All Progressives Congress'' (APC) political party.
==Hau shi stat laif==
Pastor Oluremi Tinubu na di youngest of 12 pikin for di family, na fo Ogun State shi grow.
==Skool-dem wey shi go==
Pastor Oluremi Tinubu go Lady of Apostles Sekondary Skool Ijebu-Ode
where shi get West African Senior Secondary School Certificate (WASSC) fo 1979.
Tinubu get e B.S. in Education from the University of Ife, an National Certificate of Education fo Botany and Zoology from Adeyemi College of Education.
==Wok fo politik==
Pastor Tinubu bikom di fes lady of Lagos State wen her husband, Bola Tinubu, bikom govnor. As fes lady, shi stat di New Era Foundation, di fokus of di foundeshun na to bring "all round development of young ones and promote public awareness on environmental health and community service."
Wen dem elekt Tinubu, dem been challenge am fo di Legislative House Election Petition Tribunal - but di result of di tribunal fo 2012 bi sey Tinubu win.
Tinubu dey among over 100 senator-dem wey dem elect fo di 8th assembly fo 2015. Six of of dem na women. Aside from Tinubu, di other woman-dem na Stella Oduah, Uche Ekwunife, Fatimat Raji Rasaki, Rose Okoji Oko and Binta Garba.
Fo di 2019 general election, shi win her senatorial seat again, fo di ted taim.
Fo 2016, Senator Tinubu tok sey e nid beta security from di Inspector General of Police.
Dis na bikos of di gbege wey shi get from ha colleague and fellow party member Dino Melaye wen dem do wan senate close-door miting.
Shi dey among pipu laik Babajide Sanwo-Olu, Tony Elumelu and other Ogbonge pipu wey dem pik fo di Eko Excellence Awards fo 2019.
2020, Tinubu tok sey mek state police dey as e go hep reduce di insekurity wey dey di kontry.
Fo March 2021, Senator Tinubu tok sey mek dem mek bill to chenj Nigerian Postal Service (NIPOST) to mek e dey more useful. Di Guardian organized International Women's Day Summit 2021 give Tinubu di award as woman senator wey de mek thing happen wel-wel.
==Plenti-Plenti Award and honor==
Pastor Oluremi Tinubu win plenti award and Dem give plenti honor,
di plenti-plenti award and honor wey Dem give ha na: National award of the Officer of the Order of the Niger [OON], Member, Board of Trustees of Kings’ University, Ode-Omu; Ghana Noble International Award for Leadership (2004), Gambian Diamond Award fo di ogbonge suppot to free Pipu from Poverty.
==Pesona laif==
Pastor Oluremi Tinubu na waif to former Governor and Senator of Lagos State, Bola Tinubu. Senator Oluremi Tinubu na Christian.
Tinubu na ordain pastor of the Redeemed Christian Church of God.
Na 2018 dem ordain am fo di Old Arena of RCCG, Lagos/Ibadan Expressway where dichurch do 66th annual convention wey title na “Dominion”. Shi still bi Grand Matron of di Committee of Wives of Lagos Sate Officials (COWLSO)
{{stub}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1960]]
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
[[Katigori:Pastors for Naija]]
epi218yd5umdam178buz6sti2bp6se8
Templet:Stub
10
1168
36307
16272
2026-08-14T08:15:34Z
Wmbata
3734
36307
wikitext
text/x-wiki
{{asbox
| image =
| pix =
| subject =
| article = article
| qualifier =
| category = Stubs
| category = Shot atikul dem
| tempsort = no
| lowercase = y
| name = Template:Stub

95kzrdy2dhtl6m1j0lvz21ho0zw9s0m
Adewale Mayowa Emmanuel
0
3478
36291
35565
2026-08-13T18:25:56Z
Wmbata
3734
36291
wikitext
text/x-wiki
'''Adewale Mayowa Emmanuel''' (dey [[bon]] am 23 March 1994) wey pipul sabi wel wel as '''Mayorkun''', na Naija singa, song-raita, pesin wey sabi plei piano, an dansa. Na wen Maryokun sing Davido muzik ''The Money'' an im pipul kom dey notis am on Twitter. Fom 2016 go rish 2021, Maryokun de onda DMW wey bi [[Davido]] muzik rekod lebel. Na wen e stil de DMW rekod lebel Maryokun rilis im fest singu ''Eleko''. For November 2018, Maryokun rilis im fest studio albom ''The Mayor of Lagos. Na 2021 e komot fom DMW rekod. Web Mayorkun don komot for di rekod lebel, e rilis di singu ''Let me Know'' an leta rilis im sekond albom in October 2021. Di nem of albom na ''Back in Office an na onda ''Sony Music West Africa'' rekod lebel im tek rilis am.
==Hau im tek stat laif==
Na on 23 March 1994 dey bon Maryokun for [[Legos]], Naija. Maryokun bi di fest bon insaid di three pikin-dem wey e peret bon.
==Hau im tek wok==
Maryokun fest dey wok for bank bifor e chenj im mind to go find anoda wok. E tok sey di risin wey mek am liv bank wok bi sey di salari tu smol. Na wen e sing onesong wey Davido don sing bifor an dis one mek Davido notis am for February 2016. Davido folo Maryokun for Instagram an Twitter. Davido leta ask Maryokun if e fit eni-tin apat fom pleyin ki-bod. Na di sem day wey Maryokun risain fom im bankin wok na im Davido kol am. Maryokun send Davido som of song wey e don rikod an dis one mek Davido sahin am to DMW (Davido Muzik Woldwide ). Maryokun rilis im fest singu ''Eleko'' in 2016 onda DMW. Eleko rish nomba 9 for Naija ''Playdata Charts'' on 1 May 2016. By 28 May 2016, di song don komot fom nomba rish nomba 5. Wen dem rilis Eleko vidio, na one million taims pipul don si di vidio wit-din di fest 10 daiz wey di vidio komot.
djulj9f99twt17zvtyexg5dyt11otxc
36292
36291
2026-08-13T18:26:26Z

2nmte9mq31mofn324g1cf6xhqp9ho2o
Templet:Nos
10
3535
36290
2026-08-13T18:22:36Z
Wmbata
3734
Created page with "{{ambox | name = No sors | subst = <includeonly>{{subst:</includeonly><includeonly>substcheck}}</includeonly> | type = content | image = [[Image:Question book-4.svg|50px]] | issue = Dis {{{1|atikul}}} '''no get eni [[Wikipedia:Citing sources|sors]]'''. | fix = Yu fit helep Wikipedia find [[WP:RELIABLE|beta sors]] add for here.{{#if:{{{text|}}}| {{{text|}}}|}} | date = {{{date|}}} | cat = {{#ifeq:{{{1}}}|section|Articles needing additional references|Articles lac..."
36290
wikitext
text/x-wiki
{{ambox
| name = No sors
| subst = <includeonly>{{subst:</includeonly><includeonly>substcheck}}</includeonly>
| type = content
| image = [[Image:Question book-4.svg|50px]]
| issue = Dis {{{1|atikul}}} '''no get eni [[Wikipedia:Citing sources|sors]]'''.
| fix = Yu fit helep Wikipedia find [[WP:RELIABLE|beta sors]] add for here.{{#if:{{{text|}}}| {{{text|}}}|}}
| date = {{{date|}}}
| cat = {{#ifeq:{{{1}}}|section|Articles needing additional references|Articles lacking sources}}
| all = {{#ifeq:{{{1}}}|section|All articles needing additional references|All articles lacking sources}}

dqqpfh0flx1l7t59edbw2nk91gx7u0w
36293
36290
2026-08-13T18:32:06Z
Wmbata
3734
36293
wikitext
text/x-wiki
{{ambox
| name = No sors
| subst = <includeonly>{{subst:</includeonly><includeonly>substcheck}}</includeonly>
| type = content
| image = [[Image:Question book-4.svg|50px]]
| issue = Dis {{{1|atikul}}} '''no get eni [[Wikipedia:Citing sources|sors]]'''.
| fix = Yu fit helep Wikipedia find [[WP:RELIABLE|beta sors]] add for here.{{#if:{{{text|}}}| {{{text|}}}|}}
| date = {{{date|}}}
| cat = {{#ifeq:{{{1}}}|section|Atikul dem wey no get sors}}
| all = {{#ifeq:{{{1}}}|section|Atikul dem wey dey find sors}}

2gga6xkbuecwyima2znx0yj4sr7mb9q
36295
36293
2026-08-13T18:43:29Z
Wmbata
3734
36295
wikitext
text/x-wiki
{{ambox
| name = No sors
| subst = <includeonly>{{subst:</includeonly><includeonly>substcheck}}</includeonly>
| type = content
| image = [[Image:Question book-4.svg|50px]]
| issue = Dis {{{1|atikul}}} '''no get eni [[Wikipedia:Citing sources|sors]]'''.
| fix = Yu fit helep Wikipedia find [[WP:RELIABLE|beta sors]] add for here.{{#if:{{{text|}}}| {{{text|}}}|}}
| date = {{{date|}}}
| cat = {{#ifeq:{{{1}}}|section|Atikul dem wey no get sors}}
| all = {{#ifeq:{{{1}}}|section|All atikul dem wey dey find sors}}

kjs0tp7b61rq9xve2vxbmdoqjln0tl6
36296
36295
2026-08-13T18:51:52Z
Wmbata
3734
36296
wikitext
text/x-wiki
{{ambox
| name = No sors
| subst = <includeonly>{{subst:</includeonly><includeonly>substcheck}}</includeonly>
| type = content
| image = [[Image:Question book-4.svg|50px]]
| issue = Dis {{{1|atikul}}} '''no get eni [[Wikipedia:Citing sources|sors]]'''.
| fix = Yu fit helep Wikipedia find [[WP:RELIABLE|beta sors]] add for here.{{#if:{{{text|}}}| {{{text|}}}|}}
| date = {{{date|}}}
}}<includeonly>{{#ifeq:{{NAMESPACE}}|{{ns:0}}|[[Katigori:Atikul dem wey no get sors]][[Katigori:All atikul dem wey dey find sors]]}}</includeonly><noinclude>
[[Katigori:Wikipedia administration]]
</noinclude>
gi523ws94qlitenanldaw9suhfh2jrx
36298
36296
2026-08-13T18:58:25Z
Wmbata
3734
36298
wikitext
text/x-wiki
{{ambox
| name = No sors
| subst = <includeonly>{{subst:</includeonly><includeonly>substcheck}}</includeonly>
| type = content
| image = [[Image:Question book-4.svg|50px]]
| issue = Dis {{{1|atikul}}} '''no get eni [[Wikipedia:Citing sources|sors]]'''.
| fix = Yu fit helep Wikipedia find [[WP:RELIABLE|beta sors]] add for here.{{#if:{{{text|}}}| {{{text|}}}|}}
| date = {{{date|}}}
}}<includeonly>{{#if:{{NAMESPACE}}||[[Category:Atikul dem wey no get sors]][[Category:All atikul dem wey dey find sors]]}}</includeonly><noinclude>
[[Category:Wikipedia administration]]
</noinclude>
2v59lko5101la1tyza38nkmck3ylzg9
Katigori:All atikul dem wey dey find sors
14
3536
36294
2026-08-13T18:42:32Z
Wmbata
3734
Created page with "__EXPECTUNUSEDCATEGORY__ {{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox | type = content | style = text-align: center; | text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.{{{1|}}} }}}}<noinclude>"
36294
wikitext
text/x-wiki
__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox
| type = content
| style = text-align: center;
| text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.{{{1|}}}
}}}}<noinclude>
9fvntbb8xnbxsono8m8si1tnj1cvzgg
36297
36294
2026-08-13T18:55:08Z
Wmbata
3734
36297
wikitext
text/x-wiki
__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox
| type = content
| style = text-align: center;
| text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.{{{1|}}}

2nvsn44t7axr07bv751onqjnkm344eg
36302
36297
2026-08-13T19:26:26Z
Wmbata
3734
Replaced content with "{{cat}}"
36302
wikitext
text/x-wiki
{{cat}}
4dinyf0cvoccvzdhs9kitz4nmjzfa73
36305
36302
2026-08-13T20:09:00Z
Wmbata
3734
36305
wikitext
text/x-wiki
{{cat|
{{cmbox
| type = notice
| style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d;
| text = '''Abeg no edit dis katigori.'''
Add {{tl|Nos}} to eni pej wey yu want mek e appear here.

nvdfehxtd0xzqwi0zgm401iftpra38l
Katigori:Atikul dem wey no get sors
14
3537
36299
2026-08-13T19:00:53Z
Wmbata
3734
Created page with "__EXPECTUNUSEDCATEGORY__ {{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox | type = content | style = text-align: center; | text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.{{{1|}}} }}}}"
36299
wikitext
text/x-wiki
__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox
| type = content
| style = text-align: center;
| text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.{{{1|}}}

2nvsn44t7axr07bv751onqjnkm344eg
36301
36299
2026-08-13T19:25:54Z
Wmbata
3734
Replaced content with "{{Cat}}"
36301
wikitext
text/x-wiki
{{Cat}}
mor76zyuqwg0wc58hckbonztjrg4et1
Templet:Cat
10
3538
36300
2026-08-13T19:25:08Z
Wmbata
3734
Created page with "__EXPECTUNUSEDCATEGORY__ {{Cmbox | type = notice | text =
Dis nah '''maintenance katigori''', for di maintenance of dis Wikipedia project.

36300
wikitext
text/x-wiki
__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{Cmbox
| type = notice
| text =
Dis nah '''maintenance katigori''', for di maintenance of dis Wikipedia project.

3p8kgqmyevggugcwyukartgoo7l1inh
36303
36300
2026-08-13T19:27:32Z
Wmbata
3734
36303
wikitext
text/x-wiki
__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox
| type = content
| style = text-align: center;
| text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.{{{1|}}}

__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{Cmbox
| type = notice
| text =
Dis nah '''maintenance katigori''', for di maintenance of dis Wikipedia project.

rh9cxrpfhhlu26kzz9ptd3pypooj3c8
36304
36303
2026-08-13T19:35:28Z
Wmbata
3734
36304
wikitext
text/x-wiki
__EXPECTUNUSEDCATEGORY__
{{#ifeq:{{{hide}}}|true||{{cmbox
| type = content
| style = text-align: center;
| text = '''Admins: Abeg no delete dis katigori even though e dey empty!'''
Dis katigori fit dey empty eni time.

{{{1|}}}
{{Cmbox
| type = notice
| text =
Dis nah '''maintenance katigori''', for di maintenance of dis Wikipedia project.

ofdps3qojsg613cnge4grq5pcs2hawa
Katigori:Shot atikul dem
14
3539
36306
2026-08-14T08:12:23Z
Wmbata
3734
Created page with "{{cat|{{cmbox | type = notice | style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d; | text = '''Abeg no edit dis katigori.'''
Add {{tl|stub}} to eni pej wey yu want mek e appear here. }} }}"
36306
wikitext
text/x-wiki
{{cat|{{cmbox
| type = notice
| style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d;
| text = '''Abeg no edit dis katigori.'''
Add {{tl|stub}} to eni pej wey yu want mek e appear here.

9cz8n2chpv221fcqjqgulgejtn22wij
Yuza:Wmbata
2
3540
36310
2026-08-14T10:58:35Z
Wmbata
3734
Wmbata created page [[Yuza:Wmbata]] with non-default content model "Mass message delivery list"
36310
MassMessageListContent
application/json

"description": "",
"targets": []

hazq0h8gc8ai267z5mdea9b6rullpcv
Katigori:Redirects connected to a Wikidata item
14
3541
36311
2026-08-14T11:23:57Z
PK2
255
Created blank page
36311
wikitext
text/x-wiki
phoiac9h4m842xq45sp7s6u21eteeq1