Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.16 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Idiat Amusu 0 513 36556 8191 2026-08-24T12:46:03Z Jessephu 1537 36556 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Idiat Aderemi Amusu''' (bon 27 November 1952, for Kano) na Naija Mechanical engineer. Na shi bi di fess fimale agricultural engineer for Naija and di fimale council memba of di Council for the Regulation of Engineering in Nigeria (COREN).<ref>https://www.stteresasibadan.org/celebrating-engr-mrs-idiat-amusu-an-ex-student-of-st-teresas-college-and-past-coordinator-of-stcoga-lagos-chapter/</ref> Shi dey among di original founding memba of di Association of Professional Women Engineers of Nigeria (APWEN) in 1983.<ref>https://globalaffairs.org/research/experts/yetunde-deborah-fadeyi</ref><ref>https://guardian.ng/property/we-will-improve-prospects-of-potential-engineers/</ref><ref>https://www.myengineers.com.ng/2018/11/27/idiat-amusu-first-female-graduate-of-agricultural-engineering-in-nigeria-celebrating-an-engineer-per-excellence/</ref><ref>https://en.wikipedia.org/wiki/The_Guardian_(Nigeria)</ref> ==Edukashon== Shi go St Theresa College, Ibadan and Baptist High School, Iwo for ha secondari skool edukashon. Shi kon go University of Nigeria Nsukka and shi kolet BSc in agricultural engineering for 1977. Shi graduate with second class upper division and shi become di fess fimale graduate of agricultural engineering for Naija. Shi later go du Postgraduate Diploma and a Masters in Food Science and Technology. Shi bi Fellow of Nigerian Society of Engineers, Institution of Agriculture Engineers and Fellow of the Nigerian Institute of Food Science and Technology. ==Karia== Afta ha graduation, Amusu participate for di mandatori National Youth Service Corps(NYSC) in Ibadan between 1977 and 1978. Shi join ADFARM Ltd, Alakuko as == Wie dem gada di tori == 0c4mmmuf9p2ixlz9r055wqkjqpbjcqz 36557 36556 2026-08-24T12:47:55Z Jessephu 1537 36557 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Idiat Aderemi Amusu''' (bon 27 November 1952, for Kano) na Naija Mechanical engineer. Na shi bi di fess fimale agricultural engineer for Naija and di fimale council memba of di [https://coren.gov.ng/ Council for the Regulation of Engineering in Nigeria (COREN)].<ref>https://www.stteresasibadan.org/celebrating-engr-mrs-idiat-amusu-an-ex-student-of-st-teresas-college-and-past-coordinator-of-stcoga-lagos-chapter/</ref> Shi dey among di original founding memba of di Association of Professional Women Engineers of Nigeria (APWEN) in 1983.<ref>https://globalaffairs.org/research/experts/yetunde-deborah-fadeyi</ref><ref>https://guardian.ng/property/we-will-improve-prospects-of-potential-engineers/</ref><ref>https://www.myengineers.com.ng/2018/11/27/idiat-amusu-first-female-graduate-of-agricultural-engineering-in-nigeria-celebrating-an-engineer-per-excellence/</ref><ref>https://en.wikipedia.org/wiki/The_Guardian_(Nigeria)</ref> ==Edukashon== Shi go St Theresa College, Ibadan and Baptist High School, Iwo for ha secondari skool edukashon. Shi kon go University of Nigeria Nsukka and shi kolet BSc in agricultural engineering for 1977. Shi graduate with second class upper division and shi become di fess fimale graduate of agricultural engineering for Naija. Shi later go du Postgraduate Diploma and a Masters in Food Science and Technology.<ref>https://www.myengineers.com.ng/2018/11/27/idiat-amusu-first-female-graduate-of-agricultural-engineering-in-nigeria-celebrating-an-engineer-per-excellence/</ref> Shi bi Fellow of Nigerian Society of Engineers, Institution of Agriculture Engineers and Fellow of the Nigerian Institute of Food Science and Technology. ==Karia== Afta ha graduation, Amusu participate for di mandatori National Youth Service Corps(NYSC) in Ibadan between 1977 and 1978. <ref>https://www.myengineers.com.ng/2018/11/27/idiat-amusu-first-female-graduate-of-agricultural-engineering-in-nigeria-celebrating-an-engineer-per-excellence/</ref> == Wie dem gada di tori == 78jdj9pu82rys5zg9zd1bksd6p4rfmj Salawa Abeni 0 811 36558 36197 2026-08-24T12:50:42Z Jessephu 1537 36558 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Salawa Abeni Alidu''' (dem bon am for May 5, 1961) na [[Naijá]] singa.<ref>https://www.theguardian.com/culture/2001/jul/20/artsfeatures10</ref>E kom fom Ijebu Yoruba, ''Ijebu Waterside'', wey dey [[Ogun State|Ogun Stet]]. Na "''waka"'' song e dey sing. Na 1976 Abeni du ''Late General Muritala Mohammed album'', onda ''Leaders Records''. Pipu laik di kain song wey e dey du, wey mek am dey di fest Yoruba wuman wey sel pas 1 million for Naijá. Abeni dey wit ''Leaders Records'' bifor shi kon komot for 1986.Abeni komot día bikose e no gree wit di pesin wey get di rekod, wey bi Lateef Adepoju. Abeni mari Killington Ayila, na di rekod wey Kollington dey, na im Abeni sef kon dey bot e komot in di year 1994.<ref>https://web.archive.org/web/20160729213512/http://www.nigerianbiography.com/2016/07/biography-of-alaafin-of-oyo-oba-lamidi.html</ref> Alaafin of Oyo, Oba Lamidi Adeyemi for 1992 giv Salawa awod, wey bi ''Queen of Waka''.] == Di wok dem wey she do == * Gentle lady * ''Late Murtala Muhammed'' (Leader, 1976) * ''Iba Omode Iba Agba'' (Leader, 1976) * ''Shooting Stars'' (Leader, 1977) * ''Ijamba Motor'' (Leader, 1978) * ''Okiki Kan To Sele/Yinka Esho Esor'' (Leader, 1979) * ''Orin Tuntun'' (Leader, 1979) * ''Irohin Mecca'' (Leader, 1980) * ''Ile Aiye'' (Leader, 1980) * ''Omi Yale'' (Leader, 1980) * ''Ija O Dara'' (Leader, 1981) * ''Ikilo'' (Leader, 1981) * ''Enie Tori Ele Ku'' (Leader, 1982) * ''Challenge Cup ’84'' (Leader, 1983) * ''Adieu Alhaji Haruna Ishola'' (Leader, 1985) * ''Indian Waka'' (Kollington, 1986) * ''Ìfẹ́ Dára Púpọ̀'' (Kollington, 1986) * ''Mo Tun De Bi Mo Se Nde'' (Kollington, 1986) * ''Awa Lagba'' (Kollington, 1987) * ''Abode America'' (Kollington, 1988) * ''Ileya Special'' (Kollington, 1988) * ''I Love You'' (Kollington, 1988) == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Category:Shot atikul dem]] 00mlu70b74za9oitkzd7ff8rfgnk0ej USA 0 879 36571 35380 2026-08-24T14:30:48Z Jessephu 1537 36571 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''USA''' (Amerikan Hinglish: United States of America) or '''Amerika''' na kontri in di Amerikas. Dem blow Hinglish. Amerika ste bai [[Kanada]] an [[Mexiko]]. Di kontri get 50 stets.<ref>https://www.britannica.com/place/United-States</ref> ==Politics== Di fedral (nashonal) govament for USA get ''three branches'': di ''Executive'', ''Legislative'', an ''Judicial branches''. [[File:Pismo Beach (California, USA), US Flag -- 2012 -- 4769.jpg|thumb|Di flag]] Congress go mek ''statutes'', na di Prezident go sign dem, wey mek dem law. Laws dey give fedral ''agencies'' powers, so dem go mek regulations. ===Executive=== Di Prezident for USA dey Donald Trump, wey don get elected for 2024. ===Legislative=== Di ''Congress'' get ''two houses'': di ''House of Representatives'' an di ''Senate''. ===Judicial=== Di ''Judicial branch'' get di Supreme Court an oda courts. == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Kontri]] 871nsn79hxr8ej58dbxo3atl26s54ot William Paul 0 905 36552 36079 2026-08-24T12:35:09Z Jessephu 1537 36552 wikitext text/x-wiki ''Willam Paul Troost-Ekong'' (Dem bon am for September 1 1993) na profeshunal fut-bola, im dey pley centa-bak for Premia Lig side Watford an don capten di Naija Nashunal Tim.<ref>https://www.transfermarkt.com/william-troost-ekong/profil/spieler/192875</ref> {{Databox}} ==How I stat life== Dem bon am for Netherland im papa na Naija an Im mama na Dutch. Im fit chose to pley fut-bol for Naija intanashunal tim Netherland intanashunal Tim. I fes pley for Naija for 2015 an im don pley more than 50 mach for Naija intanashunal tim. I go secondari skool for Hockerill Anglo-European, na for Bishop’s Stortford, near London im go collej. == wie dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] 0dpb4b126yolrio440aaou3c9gf67is 36553 36552 2026-08-24T12:35:55Z Jessephu 1537 36553 wikitext text/x-wiki ''Willam Paul Troost-Ekong'' (Dem bon am for September 1 1993) na profeshunal fut-bola, im dey pley centa-bak for Premia Lig side Watford an don capten di Naija Nashunal Tim.<ref>https://www.transfermarkt.com/william-troost-ekong/profil/spieler/192875</ref> {{Databox}} ==How I stat life== Dem bon am for Netherland im papa na Naija an Im mama na Dutch. Im fit chose to pley fut-bol for Naija intanashunal tim Netherland intanashunal Tim. I fes pley for Naija for 2015 an im don pley more than 50 mach for Naija intanashunal tim. I go secondari skool for Hockerill Anglo-European, na for Bishop’s Stortford, near London im go collej.<ref>https://www.cafonline.com/afcon2025/news/nigeria-captain-william-troost-ekong-retires-from-international-football/</ref><ref>https://www.premierleague.com/en/players/131304/william-troost-ekong/overview</ref> == wie dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] gosbg9de9qjh95kahdpoj4x69ybnho8 Janani Luwum 0 2008 36550 25768 2026-08-24T12:25:34Z Jessephu 1537 36550 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Janani Luwum''' (dem [[bon]] am for 1922 and e kpai for Febuari 16, 1977), wey dem sabi as Janani Jakaliya Luwum, na di lait Akbishop of di Church of Uganda from 1974 to 1977. For 1971, Idi Amin bin tek ova pawa by force from Milton Obote. Wen e dey in pawa, e yuz im pawa tek kpai meni pipul and som jos dey miss for di kontri. Janani Luwum, wey bi di Akbishop of Uganda for dat taim, nor dey hapi wit di way pipul wey go against Idi Amin jos dey miss. Im posishon as di Akbishop of Uganda mek e dey hard for am to shut up ova di mata of harsh lidaship of Idi Amin. So, togeda wit orda relijos figors for di kontri, e bin rait one serious leta of protest to Idi Amin, wie e tok sey mek Idi Amin stop all di bad tins wey e dey do to im pipul.<ref>https://ugandaradionetwork.net/story/leaders-silent-about-torture-at-archbishop-janani-luwum-commemoration</ref> Wen Idi Amin receive di message, e feel sey dem don insult am and e arrest Janani Luwum and quickli arenj wayo trial for am wey find am guilti. Na so di Akbishop Janani Luwum tek kolet bulet wotowoto from Idi Amin men for Febuari 1977. Since 2015 Uganda dey do poblik holide for evri 16 Febuari, to selibrate di laif of Janani Luwum, wey [[Isaiah Ogedegbe]] don kol "di man wey neva mek peace wit oppreshon".<ref>{{cite web|url=https://www.opinionnigeria.com/janani-luwum-the-man-who-never-made-peace-with-oppression-by-isaiah-ogedegbe/|title=Janani Luwum: The Man Who Never Made Peace With Oppression -By Isaiah Ogedegbe|author=[[Isaiah Ogedegbe]]|date=19 November 2021|accessdate=10 June 2023|publisher=Opinion Nigeria}}</ref><ref>https://www.monitor.co.ug/uganda/magazines/people-power/remembering-the-life-of-martyr-janani-luwum-1686636</ref> ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} {{stub}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1922]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 1977]] [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] ijmexgz2vl3uj7flfm9xrfgxyykgz50 36551 36550 2026-08-24T12:26:35Z Jessephu 1537 36551 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Janani Luwum''' (dem [[bon]] am for 1922 and e kpai for Febuari 16, 1977), wey dem sabi as Janani Jakaliya Luwum, na di lait Akbishop of di Church of Uganda from 1974 to 1977. For 1971, Idi Amin bin tek ova pawa by force from Milton Obote. Wen e dey in pawa, e yuz im pawa tek kpai meni pipul and som jos dey miss for di kontri. Janani Luwum, wey bi di Akbishop of Uganda for dat taim, nor dey hapi wit di way pipul wey go against Idi Amin jos dey miss. Im posishon as di Akbishop of Uganda mek e dey hard for am to shut up ova di mata of harsh lidaship of Idi Amin. So, togeda wit orda relijos figors for di kontri, e bin rait one serious leta of protest to Idi Amin, wie e tok sey mek Idi Amin stop all di bad tins wey e dey do to im pipul.<ref>https://ugandaradionetwork.net/story/leaders-silent-about-torture-at-archbishop-janani-luwum-commemoration</ref> Wen Idi Amin receive di message, e feel sey dem don insult am and e arrest Janani Luwum and quickli arenj wayo trial for am wey find am guilti. Na so di Akbishop Janani Luwum tek kolet bulet wotowoto from Idi Amin men for Febuari 1977. Since 2015 Uganda dey do poblik holide for evri 16 Febuari, to selibrate di laif of Janani Luwum, wey [[Isaiah Ogedegbe]] don kol "di man wey neva mek peace wit oppreshon".<ref>{{cite web|url=https://www.opinionnigeria.com/janani-luwum-the-man-who-never-made-peace-with-oppression-by-isaiah-ogedegbe/|title=Janani Luwum: The Man Who Never Made Peace With Oppression -By Isaiah Ogedegbe|author=[[Isaiah Ogedegbe]]|date=19 November 2021|accessdate=10 June 2023|publisher=Opinion Nigeria}}</ref><ref>https://www.monitor.co.ug/uganda/magazines/people-power/remembering-the-life-of-martyr-janani-luwum-1686636</ref> ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1922]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 1977]] [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] cv5j9cmwyn2doompwv3trjohccrceel Ikot Obio Ata 0 2206 36559 35740 2026-08-24T14:09:08Z Jessephu 1537 36559 wikitext text/x-wiki '''Ikot Obio Ata''' na village wey dey for Eket local government area for [[Akwa Ibom State]].<ref>https://books.google.com/books?id=v_kvAQAAIAAJ&q=Ikot+Odiong</ref><ref>https://books.google.com/books?id=32knAQAAIAAJ&q=Ikot+Odiong</ref> == Wie dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] 7okeij4fmpea5thpub7vclqctqclunb 36560 36559 2026-08-24T14:10:38Z Jessephu 1537 36560 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ikot Obio Ata''' na village wey dey for Eket local government area for [[Akwa Ibom State]].<ref name=":0">https://books.google.com/books?id=v_kvAQAAIAAJ&q=Ikot+Odiong</ref><ref name=":0" /> == Wie dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] euogbiotxq1ua619iavtpakstjmf4ve Oloye Akin Alabi 0 2535 36566 35809 2026-08-24T14:18:36Z Jessephu 1537 36566 wikitext text/x-wiki '''Oloye Akin Alabi''' na Naija politishan, biznes pesin, buk raita, an e lik to dey hep pipu. Na im rait buk wey sel pas for wey dey about marketin an biznes.<ref>https://web.archive.org/web/20150317022155/http://www.leadershub.org/post/top-ten-10-internet-entrepreneurs-in-nigeria/</ref><ref>https://nairametrics.com/2021/12/11/akin-alabi-the-man-who-brought-sports-betting-to-nigerian-youths/</ref> == Wie dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] nzke8zi9x9qk21ha995gxd8l9f1xwtp 36567 36566 2026-08-24T14:18:57Z Jessephu 1537 36567 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Oloye Akin Alabi''' na Naija politishan, biznes pesin, buk raita, an e lik to dey hep pipu. Na im rait buk wey sel pas for wey dey about marketin an biznes.<ref>https://web.archive.org/web/20150317022155/http://www.leadershub.org/post/top-ten-10-internet-entrepreneurs-in-nigeria/</ref><ref>https://nairametrics.com/2021/12/11/akin-alabi-the-man-who-brought-sports-betting-to-nigerian-youths/</ref> == Wie dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] kuvjroyy6ykwe7ljb5meu55vqort14p Mami Wata 0 2925 36561 30677 2026-08-24T14:12:43Z Jessephu 1537 36561 wikitext text/x-wiki '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with snake wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake. In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok == Wie dem gada di tori == 7b2a4ew9546xuah9i49zfdo5psw6xoh 36562 36561 2026-08-24T14:13:28Z Jessephu 1537 36562 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with snake wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake. In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok == Wie dem gada di tori == i8m38jdleix5gwxi0580sib8cm5kk5f 36563 36562 2026-08-24T14:14:37Z Jessephu 1537 36563 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with [https://www.britannica.com/animal/snake snake] wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake. In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok == Wie dem gada di tori == 0dic7dg3v3srt4td92umlroqkd56ksg 36564 36563 2026-08-24T14:15:48Z Jessephu 1537 36564 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika. Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with [https://www.britannica.com/animal/snake snake] wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake.<ref>https://www.nms.ac.uk/discover-catalogue/the-african-spiritual-tradition-of-mami-wata</ref> In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok == Wie dem gada di tori == owvrwuq6kak4dt1og53fp2wlfjl7miy 36565 36564 2026-08-24T14:16:18Z Jessephu 1537 /* Di orijin of di tin */ 36565 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika. Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with [https://www.britannica.com/animal/snake snake] wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake.<ref>https://www.nms.ac.uk/discover-catalogue/the-african-spiritual-tradition-of-mami-wata</ref> In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok. == Wie dem gada di tori == rh4z1z1iwo09jdtai9d7l9yy0en0exe Funke Bucknor Obruthe 0 2934 36572 30739 2026-08-24T23:46:33Z Biowikician 24 36572 wikitext text/x-wiki '''Funke Bucknor-Obruthe''' na [[Naija] ] biznes wuman wey stil bi lorya. Funke bi di fonda an Oga patapata of Zapphaire Events, an pipul sabi am as one of di fest pipul wey stat di biznes of event plana for [[Nigeria]]. ==Earli laife an skul mata== Funke Bucknor-Obruthe na [[Lagos]], dem [[bon]] am on 27 June 1976. Ha papa an mama na Segun an Shola Bucknor. Shi stat ha primary and secondary skul for Fountain Nursery and Primary School an Nigerian Navy Secondary School, all na insaid Lagos. Afta dat, shi go stodi Lor for University of Lagos. By year 2000, shi don complete lor skul for Abuja an dem kol am to bar, meanin say shi don qualify as lorya. ==Wok== Afta shi wok smol as lorya, shi wok for Tie Communications, one advertising kompini. But bikos shi lik event plannin well-wel, shi decide sey shi go stat her own kompini. So, for 2003, shi opun Zapphaire Events, wey bi kompini wey dey arenj an plan difren events. Sins dat taime, shi don organize plenti big events, both for [[Nigeria]] an outside di kontri. Shi even sho for CNN Insaide Africa bikos shi plan one Nigerian royal wedding. She don collect plenty awods, lik: .Future Awards for Entrepreneur of the Year (2006) .Wedding Planner Magazine Award for Wedding Planner of the Year (2007) .Go2girl Life Achievement Award (2011) .Nigerian Events Award for Outstanding Contribution to the Events Industry (2012) ==Buks wey shi don rait== .The Essential Bridal Handbook ==Recognition== .For 2014, YNaija online magazine put ha nem for dia list of 10 Most Powerful Under-40s in Biznes. .For 2016, BBC put ha nem for dia 100 Women series. ==Pasonal Life== Funke Bucknor-Obruthe mari Onome Obruthe, an dem get two chudren. Na shi bi sinior sista of late Nigerian media personality, [[Tosyn Bucknor]]. ==Wia dem gada di tori== eyqqq7fudpq98e03b4w94hvkgqetwio 36573 36572 2026-08-24T23:47:31Z Biowikician 24 36573 wikitext text/x-wiki '''Funke Bucknor-Obruthe''' na [[Naija]] biznes wuman wey stil bi lorya. Funke bi di fonda an Oga patapata of Zapphaire Events, an pipul sabi am as one of di fest pipul wey stat di biznes of event plana for Naija. ==Earli laife an skul mata== Funke Bucknor-Obruthe na [[Lagos]], dem [[bon]] am on 27 June 1976. Ha papa an mama na Segun an Shola Bucknor. Shi stat ha primary and secondary skul for Fountain Nursery and Primary School an Nigerian Navy Secondary School, all na insaid Lagos. Afta dat, shi go stodi Lor for University of Lagos. By year 2000, shi don complete lor skul for Abuja an dem kol am to bar, meanin say shi don qualify as lorya. ==Wok== Afta shi wok smol as lorya, shi wok for Tie Communications, one advertising kompini. But bikos shi lik event plannin well-wel, shi decide sey shi go stat her own kompini. So, for 2003, shi opun Zapphaire Events, wey bi kompini wey dey arenj an plan difren events. Sins dat taime, shi don organize plenti big events, both for [[Nigeria]] an outside di kontri. Shi even sho for CNN Insaide Africa bikos shi plan one Nigerian royal wedding. She don collect plenty awods, lik: .Future Awards for Entrepreneur of the Year (2006) .Wedding Planner Magazine Award for Wedding Planner of the Year (2007) .Go2girl Life Achievement Award (2011) .Nigerian Events Award for Outstanding Contribution to the Events Industry (2012) ==Buks wey shi don rait== .The Essential Bridal Handbook ==Recognition== .For 2014, YNaija online magazine put ha nem for dia list of 10 Most Powerful Under-40s in Biznes. .For 2016, BBC put ha nem for dia 100 Women series. ==Pasonal Life== Funke Bucknor-Obruthe mari Onome Obruthe, an dem get two chudren. Na shi bi sinior sista of late Nigerian media personality, [[Tosyn Bucknor]]. ==Wia dem gada di tori== 1j4e95swkyamoc872t5vp4zm74rx0de Wikipedia:Admin domot 4 3172 36568 36549 2026-08-24T14:27:24Z Wmbata 3734 /* Admin request for Wmbata */ Ansa 36568 wikitext text/x-wiki {{cmbox | type = notice | style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d; | text = '''Archives'''<br /> Viu am here '''[[Wikipedia:Admin domot/Archive/1|Archives]]''' }} ==Admin request for [[User:Wmbata|Wmbata]]== I go like be admin for dis wiki as I don dey active for here dey helep the wiki and dey do maintenance work dem. I specially dey dedicated to dey add new features dem wey no dey for dis wiki so dat dis wiki go dey go sumutli for evribodi to dey kontribut. I go really need di admin rit so dat I fit hep to achive all dis tins dem. So I dey humbli ask say mek I be admin for dis Wikipedia. Tank una for una support! [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 14:54, 20 August 2026 (WAT) ;(+)Support If you dey supot, put dis tin; '''<nowiki>* ~~~~ </nowiki>''' ;(-)against Hi, Thank for offering to help as an admin. I've thought about it, and I'm not comfortable supporting your admin request right now. The main reason are *You are not experienced in Naija orthography yet. *Experienced Admins has flag your edits having concerns over your work on this wiki If you can spend some months to acquire more experience on Naija Orthography, I would be glad to reconsider and support your admin request. Kind regards, *[[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] ([[Yuza tok abaut am:KINDNESS 246|tok]]) 08:25, 22 August 2026 (WAT) :Thanks for the helpful advice! I really appreciate your support. Like I mentioned earlier, I want to help improve the interface features on this wiki which the autoconfirmed right is not permitted to edit. For example, I've worked on the following features with the help of a global admin: :*[[Mediawiki:Recentchangestext]] :*[[:Category:Candidates for speedy deletion]] :*[[Template:Nos]] :@[[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 14:57, 22 August 2026 (WAT) '''Oppose''' Hello Wmdaba, thank you for contributions. At this time I do not have sufficient confidence to support granting Interface Admin access. I wish you the best with your request. [[Yuza:BLISSABC|BLISSABC]] ([[Yuza tok abaut am:BLISSABC|tok]]) 05:44, 24 August 2026 (WAT) :Thanks I really appreciate your opinion. I'll withdraw the request. Best! [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 15:27, 24 August 2026 (WAT) ;()neutral q9efx7ah7itbvc35atln1vywjlwdo6u 36569 36568 2026-08-24T14:28:30Z Wmbata 3734 Replaced content with "{{cmbox | type = notice | style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d; | text = '''Archives'''<br /> Viu am here '''[[Wikipedia:Admin domot/Archive/1|Archives]]''' }}" 36569 wikitext text/x-wiki {{cmbox | type = notice | style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d; | text = '''Archives'''<br /> Viu am here '''[[Wikipedia:Admin domot/Archive/1|Archives]]''' }} 91n3wfgbfq3llzji6hpe89lamzc2ldh Lambadi langwej 0 3294 36554 35786 2026-08-24T12:42:19Z Jessephu 1537 36554 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Lambadi langwej''' na langwej for India an pipul wey dey spik am for Lambadi pas 4,857,819.<ref>https://www.omniglot.com/writing/lambadi.htm</ref><ref>https://en.wiktionary.org/wiki/Lambadi</ref> == Bibliography == *Boopathy, S. Investigation & report in: Chockalingam, K., ''Languages of Tamil Nadu: Lambadi: An Indo-Aryan Dialect'' (Census of India 1961. Tamil Nadu. Volume ix) *Trail, Ronald L. 1968. ''The Grammar of Lamani.'' == External links == Indo-Aryan languages == wie dem gada di tori == [[Katigori:Langwej]] [[Category:Shot atikul dem]] 0y2mvagf5myh01a34im9t54rjss5tfc 36555 36554 2026-08-24T12:43:41Z Jessephu 1537 36555 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Lambadi langwej''' na langwej for India an pipul wey dey spik am for Lambadi pas 4,857,819.<ref>https://www.omniglot.com/writing/lambadi.htm</ref><ref>https://en.wiktionary.org/wiki/Lambadi</ref> == Bibliography == *Boopathy, S. Investigation & report in: Chockalingam, K., ''Languages of Tamil Nadu: Lambadi: An Indo-Aryan Dialect'' (Census of India 1961. Tamil Nadu. Volume ix) *Trail, Ronald L. 1968. ''The Grammar of Lamani.'' == External links == * [[:en:Indo-Aryan_languages|Indo-Aryan languages]] == wie dem gada di tori == [[Katigori:Langwej]] [[Category:Shot atikul dem]] 3clpzthz19gf95pn9ezzdmy48jy5nfw Wikipedia:Admin domot/Archive/1 4 3559 36570 36491 2026-08-24T14:28:55Z Wmbata 3734 Archive 36570 wikitext text/x-wiki == Kontinu admin wok for [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] == Helo evribodi, I dey ask mek I kontinu to bi admin for dis Wikipedia. Tank you for una sopot. [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 21:53, 6 November 2025 (WAT) ;(+)Support #[[Yuza:Samliverj|Samliverj]] ([[Yuza tok abaut am:Samliverj|tok]]) 03:03, 8 November 2025 (WAT) #[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 05:40, 8 November 2025 (WAT) #[[Yuza:Ogbasaramu|Ogbasaramu]] ([[Yuza tok abaut am:Ogbasaramu|tok]]) 12:44, 10 November 2025 (WAT) #[[Yuza:Ydamilola|Ydamilola]] ([[Yuza tok abaut am:Ydamilola|tok]]) 20:22, 11 November 2025 (WAT) #[[Yuza:Misteld|Misteld]] ([[Yuza tok abaut am:Misteld|tok]]) 14:52, 12 November 2025 (WAT) #[[Yuza:Jamex18|Jamex18]] ([[Yuza tok abaut am:Jamex18|tok]]) 16:13, 12 November 2025 (WAT) #[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 18:25, 12 November 2025 (WAT) ;(-)against ;()neutral == Kontinu admin wok for [[Yuza: Biowikician| Biowikician]] == Helo evribodi, I dey ask mek I kontinu to bi admin for dis Wikipedia. Tank you for una sopot.-[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 11:47, 10 April 2026 (WAT) ;(+)Support #[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 09:21, 11 April 2026 (WAT) #[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 10:29, 13 April 2026 (WAT) #[[Yuza:Samliverj|Samliverj]] ([[Yuza tok abaut am:Samliverj|tok]]) 10:13, 14 April 2026 (WAT) ;(-)against ;()neutral == Kontinu admin wok for [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] == Helo evribodi, I dey ask mek I kontinu to bi admin for dis Wikipedia. I dey tank una for una sopot.-[[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 09:21, 11 April 2026 (WAT) ;(+)Support #[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 20:22, 12 April 2026 (WAT) #[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 10:30, 13 April 2026 (WAT) #[[Yuza:Samliverj|Samliverj]] ([[Yuza tok abaut am:Samliverj|tok]]) 10:14, 14 April 2026 (WAT) ;(-)against ;()neutral ==Admin request for [[User:Wmbata|Wmbata]]== I go like be admin for dis wiki as I don dey active for here dey helep the wiki and dey do maintenance work dem. I specially dey dedicated to dey add new features dem wey no dey for dis wiki so dat dis wiki go dey go sumutli for evribodi to dey kontribut. I go really need di admin rit so dat I fit hep to achive all dis tins dem. So I dey humbli ask say mek I be admin for dis Wikipedia. Tank una for una support! [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 14:54, 20 August 2026 (WAT) ;(+)Support If you dey supot, put dis tin; '''<nowiki>* ~~~~ </nowiki>''' ;(-)against Hi, Thank for offering to help as an admin. I've thought about it, and I'm not comfortable supporting your admin request right now. The main reason are *You are not experienced in Naija orthography yet. *Experienced Admins has flag your edits having concerns over your work on this wiki If you can spend some months to acquire more experience on Naija Orthography, I would be glad to reconsider and support your admin request. Kind regards, *[[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] ([[Yuza tok abaut am:KINDNESS 246|tok]]) 08:25, 22 August 2026 (WAT) :Thanks for the helpful advice! I really appreciate your support. Like I mentioned earlier, I want to help improve the interface features on this wiki which the autoconfirmed right is not permitted to edit. For example, I've worked on the following features with the help of a global admin: :*[[Mediawiki:Recentchangestext]] :*[[:Category:Candidates for speedy deletion]] :*[[Template:Nos]] :@[[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 14:57, 22 August 2026 (WAT) '''Oppose''' Hello Wmdaba, thank you for contributions. At this time I do not have sufficient confidence to support granting Interface Admin access. I wish you the best with your request. [[Yuza:BLISSABC|BLISSABC]] ([[Yuza tok abaut am:BLISSABC|tok]]) 05:44, 24 August 2026 (WAT) :Thanks I really appreciate your opinion. I'll withdraw the request. Best! [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 15:27, 24 August 2026 (WAT) ;()neutral 339nomm7dgg2eaka47i6bep1w39i9w2