Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.17 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Nelson Mandela 0 1828 36581 36532 2026-08-26T19:07:33Z Wmbata 3734 I remov promoshon edit and link wey don die 36581 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Nelson Rolihlahla Mandela''' (dem bon am for July 18, 1918 and e kpai for Disemba 5, 2013),<ref>{{cite web|url=https://www.ctvnews.ca/mobile/world/nelson-mandela-south-africa-loses-its-greatest-son-at-age-95-1.1576465|title=Nelson Mandela: South Africa loses its 'greatest son' at age 95|last1=Husser|first1=Amy|last2=Janus|first2=Andrea|date=5 December 2013|accessdate=1 March 2023|publisher=CTV News|archive-date=6 December 2022|archive-url=https://web.archive.org/web/20221206012715/https://www.ctvnews.ca/mobile/world/nelson-mandela-south-africa-loses-its-greatest-son-at-age-95-1.1576465|url-status=bot: unknown}}</ref> wey pipo sabi as '''Nelson Mandela''', na di lait [[Saut Afrika]] politishian and aktivis. For April 27, 1994, dem mek am di fes Presido of Saut Afrika wey bot blak and oyibo pipo vote for. E na also one taim fes blak Presido of im kontri, Saut Afrika. Dem bon Mandela for Mvezo, Saut Afrika and im bi memba of di Thembu roya famili.<ref>{{cite web|url=https://www.nobelprize.org/prizes/peace/1993/mandela/biographical/|title=Nelson Mandela|publisher=Nobelprize.org|access-date=2023-03-08|archive-date=2023-03-06|archive-url=https://web.archive.org/web/20230306033614/https://www.nobelprize.org/prizes/peace/1993/mandela/biographical/|url-status=bot: unknown}}</ref> Im gofment show konsan abaut endin apatide, kolor bad belle and povati for im kontri. As a biliva of soshalisim, e wok as di Presido of di Afrikan Nashonal Kongres fom 1991 rish 1997. Na im mek niu Konstitushon of Saut Afrika for 1996 wey forbid eni diskriminashon wey konsan langwej, relijon, hadicap and setua orihentashon, not jos kolor bad belle. Mandela na di bifor Seketari Jenera of di Non-Aligned Mofment fom 1998 rish 1999. Mandela don kolet mor dan 250 awods, inkludin di 1993 Nobel Pis Priz, di Amerika Presido Meda of Fridum and di Soviet Orda of Lenin. Pipo dey kol am wit im Xhosa klan nem, Madiba, or Tata ("Papa"). Dem dey si am as a hiro and im akshons don give plenti pipo hope. Mandela bi dey sik for som years afta e don retaya. Dem put am for huspito for 2013 becos of im lung infeshon.<ref name="mandela">{{cite web|url=https://www.theguardian.com/world/2013/dec/06/nelson-mandela-death-giant-among-men|title=South Africa's week of mourning for 'outstanding son' Mandela|last1=Borger|first1=Julian|last2=Smith|first2=David|last3=Sherwood|first3=Harriet|date=6 December 2013|accessdate=1 March 2023|publisher=The Guardian|archive-date=16 September 2022|archive-url=https://web.archive.org/web/20220916211856/https://www.theguardian.com/world/2013/dec/06/nelson-mandela-death-giant-among-men|url-status=bot: unknown}}</ref> Mandela kpai fom di siknes for Disemba 5, 2013 for Houghton Estate wey dey for Johanisbog.<ref name="mandela" /> E bi 95 years old.<ref name="mandela" /> ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} {{stub}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1918]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 2013]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Saut Afrika pipul]] 682y98oaav5u8es87g8lex0f1ghk14m Mami Wota 0 2925 36578 36565 2026-08-26T14:28:00Z Wmbata 3734 Wmbata moved page [[Mami Wata]] to [[Mami Wota]]: As dem dey pronas am 36565 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika. Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with [https://www.britannica.com/animal/snake snake] wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake.<ref>https://www.nms.ac.uk/discover-catalogue/the-african-spiritual-tradition-of-mami-wata</ref> In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok. == Wie dem gada di tori == rh4z1z1iwo09jdtai9d7l9yy0en0exe 36580 36578 2026-08-26T14:29:13Z Wmbata 3734 36580 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Mami Wota''', '''Mami Wata''', <ref>https://academic.oup.com/edited-volume/61663/chapter/553397327</ref>or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''',<ref>https://www.jstor.org/stable/1145857?origin=JSTOR-pdf</ref> na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika. Histri mek us no sey pipo start to dey emaji Mami wota from di fine fimeli wey kom from oyinbo land or land wey nia oyinbo land. In di midu of 19 senturi, Pipo bigin to dey yuz di pikshon of Nala Damajanti dey emaji how Mami wota go bi like. Nala Damajanti na one wuman wey sabi dans with [https://www.britannica.com/animal/snake snake] wel wel. Dis wuman pikshon evun popula pass di fest emeji wey bi half wuman-half fish wey Afrika pipo fest bilif on. To sopot di mata sef, Indian pipo wey pratis Hindu sef mek Afrika pipo bilif in Mami wota. Dis Hindu woshipa get pikshon of wuman wey sabi play with snake.<ref>https://www.nms.ac.uk/discover-catalogue/the-african-spiritual-tradition-of-mami-wata</ref> In fat, bikos of one Hindu god wey e nem bi Hanuman, Afrika pipo start to dey bilif sey man Mami wota sef go de. Dey give Mami wota wey bi man anoda nem. Di nem na ''Papi Wota''. In some Afrika kontri an land wey oyinbo kari Afrika pipo go as slave, Pipo dey woship Mami wota. Bikos of dis woshipin of Mami wota, Kristeniti an moslim pipo dey luk pipo wey dey woship Mami wota as pipo wey dey woship Devil. Mami wota tori don de meni TV an Redio tori an meni buk sef don rait tori about am. ==How dem tek form di nem== Di nem Mami wota kom from two ''English'' word, ''Mammy'' an ''Water''.<ref>https://doi.org/10.1093%2FOED%2F4033380279</ref> Di word ''Mami Wota'' wan risebu one word wey pipo of Sierra Leone dey yuz tok about am. Di word na ''mami wata''. Di word ''mami'' wey de inside Mami wota kom from di English word wey mins mama. Mami wota no get pikin or famili memba. Di tori or pikshon of Mami wota wey pipo dey see dey show sey e no get eni famili memba. Mami wota dey always dey alone. Wen pipo dey tok about Mami wota, dem dey tok sey na forin wuman e bi. No Afrika kontri don Eva tok sey Mami wota kom from dia vilej or tribe ==Di orijin of di tin== Pipo wey go skul tok sey di orijin of Mami wota start wen Afrika pipo start to dey do tins with oyinbo pipo. Afrika pipo don dey see di pikshon wey oyinbo pipo dey kari about wey get Mami wota sins 1400s an 1500s. As we see am from wetin Henry John Drewel tok. == Wie dem gada di tori == 3bpcyomj3tkmgzhfpmeosk72pekwk33 Modul:SectionCount 828 3534 36582 36282 2026-08-26T19:24:44Z Wmbata 3734 Smo fix 36582 Scribunto text/plain local p = {} function p.main(frame) local args = frame.args if not args[1] or args[1] == '' then args = frame:getParent().args end local pageName = args[1] or args.page if not pageName or pageName == '' then return 0 end local title = mw.title.new(pageName) if not title or not title.exists then return 0 end local content = title:getContent() if not content or content == '' then return 0 end content = frame:preprocess(content) content = string.gsub(content, '<!%-%-.-%-%->', '') content = string.gsub(content, '<nowiki>.-</nowiki>', '') content = '\n' .. content .. '\n' local _, count = string.gsub( content, '\n==[ \t]*[^=\n][^\n]-[ \t]*==[ \t]*\n', '' ) return count end return p ipypai8sqgt7w1n2csp35i80w9vtdvh Wikipedia:User wahala 4 3555 36583 36548 2026-08-26T19:31:46Z Wmbata 3734 36583 wikitext text/x-wiki

[[File:Wikipedia-logo-v2-pcm.svg|70px]]
Welkom !
Dis nah di '''Yuza Wahala''' pej wey you fit yuz ripot eni yuza wey dey do bad.

<nowiki>{{Vandal|di yuza nem}} wetin di yuza do or em dey do. ~~~~</nowiki>.

{{vandal|~2026-45908-52}}dis yuza dey kontinu dey promot em sef after dem don warn am for em yuza tok pej for di before IP wey em be dey yuz [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Yuza_tok_abaut_am:~2026-45392-64#h-August-20260821064500 for here] [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 15:17, 22 August 2026 (WAT) kkkhjt6uk54je6qm5lnw87c2jgwkw8g 36584 36583 2026-08-26T19:33:45Z Wmbata 3734 36584 wikitext text/x-wiki

[[File:Wikipedia-logo-v2-pcm.svg|70px]]
Welkom !
Dis nah di '''Yuza Wahala''' pej wey you fit yuz ripot eni yuza wey dey do bad.

'''<nowiki>{{Vandal|di yuza nem}} wetin di yuza do or em dey do. ~~~~</nowiki>'''.

{{vandal|~2026-45908-52}}dis yuza dey kontinu dey promot em sef after dem don warn am for em yuza tok pej for di before IP wey em be dey yuz [https://pcm.wikipedia.org/wiki/Yuza_tok_abaut_am:~2026-45392-64#h-August-20260821064500 for here] [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 15:17, 22 August 2026 (WAT) 2smpxbgakyv5s8s5u5qn37yky4uxbp7 Mami Wata 0 3566 36579 2026-08-26T14:28:00Z Wmbata 3734 Wmbata moved page [[Mami Wata]] to [[Mami Wota]]: As dem dey pronas am 36579 wikitext text/x-wiki #REDIRECT [[Mami Wota]] reronigr0857b5jn9dio86n7rgnsg5s