Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.17
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Joe Ajaero
0
2664
36589
35453
2026-08-28T08:57:35Z
Jessephu
1537
36589
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Joe Ajaero''' (dem [[bon]] am 17 December 1964) na [[Naija]] jornalis, pesin wey dey put mouth for bizness mata, an e dey fight for wokas to get wetin dem nid.<ref>https://dailypost.ng/2023/02/02/nlc-settles-for-consensus-candidate-as-wabba-bows-out-as-president/</ref><ref>https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/580657-nlc-gets-new-president-15-other-exco-members.html</ref>
Na Joe Ajaero bi di niu Naija Lebor Congress. E tek-ova from forma lebor lida Ayuba Wabba. Ayuba Wabba bi di lida of Naija Lebor Congress from 2015 go rish 2023.<ref>https://independent.ng/breaking-joe-ajaero-emerges-nlc-president/</ref>
==How e tek start life an go skul==
Na for Emekuku, wey de Owerri in Imo Stet dem bon Joe Ajaero on 17 December 1964.Joe Ajaero go [[University of Nigeria|Yunivasiti of Nigeria]] go rid Edukeshon. Di Yunivasiti give am e B.Sc satifiket in 1990.
In 1994, Joe Ajaero get im Diploma in Jornalis from ''Times Journalism Institute''. <ref>https://sunnewsonline.com/ihedioha-congratulates-new-nlc-presidentajaero/</ref><ref>https://tribuneonlineng.com/meet-new-nlc-national-president-joe-ajaero/</ref>
Joe Ajaero go do e Masta Digree in Indostrie an Lebor Rileshon from [[University of Lagos|Yunivasiti of Legos]]. E finish e Masta Digree in 1998.
Joe Ajaero stil go rid ''Law'' in Baze Yunivasiti. E finish an kolet e B.Sc satifet from Baze Yunivasiti in 2023.
== Wie dem gada di tori ==
fn7l6faytlhxqvb02tlh1lfljotf31e
36590
36589
2026-08-28T08:58:08Z
Jessephu
1537
36590
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Joe Ajaero''' (dem [[bon]] am 17 December 1964) na [[Naija]] jornalis, pesin wey dey put mouth for bizness mata, an e dey fight for wokas to get wetin dem nid.<ref>https://dailypost.ng/2023/02/02/nlc-settles-for-consensus-candidate-as-wabba-bows-out-as-president/</ref><ref>https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/580657-nlc-gets-new-president-15-other-exco-members.html</ref>
Na Joe Ajaero bi di niu Naija Lebor Congress. E tek-ova from forma lebor lida Ayuba Wabba. Ayuba Wabba bi di lida of Naija Lebor Congress from 2015 go rish 2023.<ref>https://independent.ng/breaking-joe-ajaero-emerges-nlc-president/</ref>
==How e tek start life an go skul==
Na for Emekuku, wey de Owerri in Imo Stet dem bon Joe Ajaero on 17 December 1964.Joe Ajaero go [[University of Nigeria|Yunivasiti of Nigeria]] go rid Edukeshon. Di Yunivasiti give am e B.Sc satifiket in 1990.
In 1994, Joe Ajaero get im Diploma in Jornalis from ''Times Journalism Institute''. <ref>https://sunnewsonline.com/ihedioha-congratulates-new-nlc-presidentajaero/</ref><ref>https://tribuneonlineng.com/meet-new-nlc-national-president-joe-ajaero/</ref>
Joe Ajaero go do e Masta Digree in Indostrie an Lebor Rileshon from [[University of Lagos|Yunivasiti of Legos]]. E finish e Masta Digree in 1998.
Joe Ajaero stil go rid ''Law'' in Baze Yunivasiti. E finish an kolet e B.Sc satifet from Baze Yunivasiti in 2023.<ref>https://tribuneonlineng.com/meet-new-nlc-national-president-joe-ajaero/</ref>
== Wie dem gada di tori ==
04ab5czr3dwk8bxzski7mq4fq6hr0gi
Funke Bucknor Obruthe
0
2934
36585
36577
2026-08-28T08:51:44Z
Jessephu
1537
36585
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}
'''Funke Bucknor-Obruthe''' na [[Naija]] biznes wuman wey stil bi lorya. Funke bi di fonda an Oga patapata of Zapphaire Events, an pipul sabi am as one of di fest pipul wey stat di biznes of event plana for Naija.<ref>http://www.cosmopolitan.com/ng/celebrity/g952062/untitled-content-1467065329/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201215228/https://newtelegraphonline.com/funke-bucknor-obruthe-counts-blessings-40/<nowiki/>V</ref>
==Earli laife an skul mata==
Funke Bucknor-Obruthe na [[Lagos]], dem [[bon]] am on 27 June 1976. Ha papa an mama na Segun an Shola Bucknor. Shi stat ha primary and secondary skul for Fountain Nursery and Primary School an Nigerian Navy Secondary School, all na insaid Lagos. Afta dat, shi go stodi Lor for University of Lagos. By year 2000, shi don complete lor skul for Abuja an dem kol am to bar, meanin say shi don qualify as lorya.
==Wok==
Afta shi wok smol as lorya, shi wok for Tie Communications, one advertising kompini. But bikos shi lik event plannin well-wel, shi decide sey shi go stat her own kompini. So, for 2003, shi opun Zapphaire Events, wey bi kompini wey dey arenj an plan difren events. Sins dat taime, shi don organize plenti big events, both for [[Nigeria]] an outside di kontri. Shi even sho for CNN Insaide Africa bikos shi plan one Nigerian royal wedding.
She don collect plenty awods, lik:
*Future Awards for Entrepreneur of the Year (2006)
*Wedding Planner Magazine Award for Wedding Planner of the Year (2007)
*Go2girl Life Achievement Award (2011)
*Nigerian Events Award for Outstanding Contribution to the Events Industry (2012)
==Buks wey shi don rait==
*The Essential Bridal Handbook
==Recognition==
*For 2014, YNaija online magazine put ha nem for dia list of 10 Most Powerful Under-40s in Biznes.
*For 2016, BBC put ha nem for dia 100 Women series.
==Pasonal Life==
Funke Bucknor-Obruthe mari Onome Obruthe, an dem get two chudren. Na shi bi sinior sista of late Nigerian media personality, [[Tosyn Bucknor]].
==Wia dem gada di tori==
g5s2v13zi9vbu731ebqoa3jkdt7a9wd
36586
36585
2026-08-28T08:52:17Z
Jessephu
1537
36586
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}{{Databox}}

t76tu8bltpvmly3d9tjddjniponvryr
36587
36586
2026-08-28T08:52:41Z
Jessephu
1537
36587
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}{{Databox}}
'''Funke Bucknor-Obruthe''' na [[Naija]] biznes wuman wey stil bi lorya. Funke bi di fonda an Oga patapata of Zapphaire Events, an pipul sabi am as one of di fest pipul wey stat di biznes of event plana for Naija.<ref>http://www.cosmopolitan.com/ng/celebrity/g952062/untitled-content-1467065329/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201215228/https://newtelegraphonline.com/funke-bucknor-obruthe-counts-blessings-40/<nowiki/>V</ref>
==Earli laife an skul mata==
Funke Bucknor-Obruthe na [[Lagos]], dem [[bon]] am on 27 June 1976. Ha papa an mama na Segun an Shola Bucknor. Shi stat ha primary and secondary skul for Fountain Nursery and Primary School an Nigerian Navy Secondary School, all na insaid Lagos. Afta dat, shi go stodi Lor for University of Lagos. By year 2000, shi don complete lor skul for Abuja an dem kol am to bar, meanin say shi don qualify as lorya.<ref>http://venturesafrica.com/master-event-planner-funke-bucknor-obruthe-shares-her-journey/</ref>

iyee76wt2btqwux8a6cfv0k2j4i87hd
36588
36587
2026-08-28T08:53:29Z
Jessephu
1537
/* Pasonal Life */

Funke Bucknor-Obruthe mari Onome Obruthe, an dem get two chudren. Na shi bi sinior sista of late Nigerian media personality, [[Tosyn Bucknor]].<ref>https://thenet.ng/event-planner-funke-bucknor-sets-up-decor-company/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201211111/http://dailymail.com.ng/funke-bucknor-obruthe-celebrates-husband-birthday-today-says-my-hubby-life-friend-partner-gbogbo-sha/</ref>
==Wia dem gada di tori==
per82lbw87600szft54jt9b57yr8d7u
36591
36588
2026-08-28T10:46:25Z
Biowikician
24
/* Earli laife an skul mata */
36591
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}{{Databox}}
'''Funke Bucknor-Obruthe''' na [[Naija]] biznes wuman wey stil bi lorya. Funke bi di fonda an Oga patapata of Zapphaire Events, an pipul sabi am as one of di fest pipul wey stat di biznes of event plana for Naija.<ref>http://www.cosmopolitan.com/ng/celebrity/g952062/untitled-content-1467065329/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201215228/https://newtelegraphonline.com/funke-bucknor-obruthe-counts-blessings-40/<nowiki/>V</ref>
==Earli laife an skul mata==
Funke Bucknor-Obruthe kom fom[[Lagos State|Legos Stet]],an dem [[bon]] am on 27 June 1976. Im pap nem na Segun Bucknor an e mama nem na Shola Bucknor. Bucknor du im pamari an sekondri skul for ''Fountain Nursery and Primary School'' an ''Nigerian Navy Secondary School'', all na insaid Lagos. Afta dat, shi go stodi Lor for University of Lagos. By year 2000, shi don complete lor skul for Abuja an dem kol am to bar, meanin say shi don qualify as lorya.<ref>http://venturesafrica.com/master-event-planner-funke-bucknor-obruthe-shares-her-journey/</ref>
==Wok==
Afta shi wok smol as lorya, shi wok for Tie Communications, one advertising kompini. But bikos shi lik event plannin well-wel, shi decide sey shi go stat her own kompini. So, for 2003, shi opun Zapphaire Events, wey bi kompini wey dey arenj an plan difren events. Sins dat taime, shi don organize plenti big events, both for [[Nigeria]] an outside di kontri. Shi even sho for CNN Insaide Africa bikos shi plan one Nigerian royal wedding.
She don collect plenty awods, lik:
*Future Awards for Entrepreneur of the Year (2006)
*Wedding Planner Magazine Award for Wedding Planner of the Year (2007)
*Go2girl Life Achievement Award (2011)
*Nigerian Events Award for Outstanding Contribution to the Events Industry (2012)
==Buks wey shi don rait==
*The Essential Bridal Handbook
==Recognition==
*For 2014, YNaija online magazine put ha nem for dia list of 10 Most Powerful Under-40s in Biznes.
*For 2016, BBC put ha nem for dia 100 Women series.
==Pasonal Life==
Funke Bucknor-Obruthe mari Onome Obruthe, an dem get two chudren. Na shi bi sinior sista of late Nigerian media personality, [[Tosyn Bucknor]].<ref>https://thenet.ng/event-planner-funke-bucknor-sets-up-decor-company/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201211111/http://dailymail.com.ng/funke-bucknor-obruthe-celebrates-husband-birthday-today-says-my-hubby-life-friend-partner-gbogbo-sha/</ref>
==Wia dem gada di tori==
t2d9xssi6s36p0trgxyys9imfqgc7nv