Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.17 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Funke Bucknor Obruthe 0 2934 36623 36604 2026-08-29T17:13:28Z Wmbata 3734 I remove templet 36623 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Funke Bucknor-Obruthe''' na [[Naija]] biznes wuman wey stil bi lorya. Funke bi di fonda an Oga patapata of Zapphaire Events, an pipul sabi am as one of di fest pipul wey stat di biznes of event plana for Naija.<ref>http://www.cosmopolitan.com/ng/celebrity/g952062/untitled-content-1467065329/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201215228/https://newtelegraphonline.com/funke-bucknor-obruthe-counts-blessings-40/<nowiki/>V</ref> ==Earli laife an skul mata== Funke Bucknor-Obruthe kom fom Legos Stet,an dem [[bon]] am on 27 June 1976. Im pap nem na Segun Bucknor an e mama nem na Shola Bucknor. Bucknor du im pamari an sekondri skul for ''Fountain Nursery and Primary School'' an ''Nigerian Navy Secondary School'', all na insaid Lagos. Afta dat, shi go stodi Lor for University of Lagos. By year 2000, shi don complete lor skul for Abuja an dem kol am to bar, meanin say shi don qualify as lorya.<ref>http://venturesafrica.com/master-event-planner-funke-bucknor-obruthe-shares-her-journey/</ref> ==Wok== Afta shi wok smol as lorya, shi wok for Tie Communications, one advertising kompini. But bikos shi lik event plannin well-wel, shi decide sey shi go stat her own kompini. So, for 2003, shi opun Zapphaire Events, wey bi kompini wey dey arenj an plan difren events. Sins dat taime, shi don organize plenti big events, both for [[Nigeria]] an outside di kontri. Shi even sho for CNN Insaide Africa bikos shi plan one Nigerian royal wedding. She don collect plenty awods, lik: *Future Awards for Entrepreneur of the Year (2006) *Wedding Planner Magazine Award for Wedding Planner of the Year (2007) *Go2girl Life Achievement Award (2011) *Nigerian Events Award for Outstanding Contribution to the Events Industry (2012) ==Buks wey shi don rait== *The Essential Bridal Handbook ==Recognition== *For 2014, YNaija online magazine put ha nem for dia list of 10 Most Powerful Under-40s in Biznes. *For 2016, BBC put ha nem for dia 100 Women series. ==Pasonal Life== Funke Bucknor-Obruthe mari Onome Obruthe, an dem get two chudren. Na shi bi sinior sista of late Nigerian media personality, [[Tosyn Bucknor]].<ref>https://thenet.ng/event-planner-funke-bucknor-sets-up-decor-company/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20161201211111/http://dailymail.com.ng/funke-bucknor-obruthe-celebrates-husband-birthday-today-says-my-hubby-life-friend-partner-gbogbo-sha/</ref> ==Wia dem gada di tori== 0fp1t07ve81h32iyltw09wt58h3uwhk