Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.17 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Seyi Vibez 0 2006 36626 36418 2026-08-31T00:40:32Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 36626 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Balogun Afolabi Oluwaloseyi''' (wey dem [[bon]] for 12 July 2000) <ref>https://www.legit.ng/entertainment/music/1517091-22-year-boy-giving-headache-seyi-vibez-debunks-report-32-shares-passport-details</ref><ref>https://www.thenicheng.com/afro-fuji-singer-seyi-vibez-refutes-claims-he-falsified-his-age</ref>wey pipul sabi wel wel as '''Seyi Vibez''' na [[Naija]] singa an song raita. Pipul sabi Seyi Vibez afta e rilis di muzik "''Chance (Na Ham)''" from di sekod muzik habom wey e nem ''"Billion Dollar Baby''". ''Billion Dollar Baby'' habom rish nomba 19 on di UK Afrobit Singu an e rish nomba 7 on di Turn Table Top 100 chart.<ref>https://www.pulse.ng/entertainment/music/remas-calm-down-reaches-new-peak-on-uk-official-singles-chart-06-january-2023-12/vyl83e4</ref> ==How e tek stat life== Na for Ketu wey de Legos Stet dey bon Seyi Vibez on 12 July 2000. Seyi Vibez kom komot from Ketu go Ikorudu an na from Ikorodu e tek gro up. Do fest muzik singu wey e fest sing na ''"Anybody''". Na di muzik ''"Godsent''" mek pipo start to no am smol smol. For di sem year wey e rilis ''Godsent'' e rilis e fest habom kol ''"Nl Seyi No Vibez (NSNV). For 2022, Seyi Vibez rilis e sekod habom ''"Billion Dollar Baby''" an e still rilis e Mixtape ''"Billion Dollar Baby 2.0''". "Billion Dollar Baby'' habom rish nomba 1 on di ''Turntable 50 albums chart''. MoreBranches put Seyi Vibez as one of di sistin (16) Afrika muzishian wey for do wel in 2022.<ref>{{Cite web |url=https://www.morebranches.com/16-new-artists-to-watch-out-for-in-2022/ |title=Archive copy |access-date=2026-08-19 |archive-date=2025-09-17 |archive-url=https://web.archive.org/web/20250917093317/https://www.morebranches.com/16-new-artists-to-watch-out-for-in-2022/ |url-status=dead }}</ref> Seyi Vibez rilis e nomba 5 habom kol ''"Memory Card"'' an singa wey folo am sing for di habom bi: Amerika rappa YXNG K.A. Di fest week wey Seyi Vibez rilis di habom, na ova 6.3 million lisin to di habom from intanet an e dominet di "Turntable top 10 chart'' an ''Pan African Music'' nem di habom as one of ten best habom of January 2023.<ref>https://www.turntablecharts.com/news/717</ref> Zlatan wok with Seyi Vibez to rilis ''Let There Be Light'' song on February 2, 2023. Di muzik rish nomba 14 on ''"Apple Music top 100 Nigeria chart"''. OkayAfrica nem ''"Alaska''", one of di singu from Seyi Vibez as one of di best muzik to kom from [[Naija]]<ref>https://www.vanguardngr.com/2025/12/wizkid-seyi-vibez-asake-lead-spotifys-2025-ranking-of-most-streamed-nigerian-artistes/</ref> == As e mama kpai== For March 16, Seyi Vibez mama kpai. Seyi Vibez no tok wetin kil am but e tok sey e mama death pain am no be smol. ==E fight wit Zinoleesky== Zinoleesky an Seyi Vibez no be frend at all. Di two singa dey tok enihow to demsef on soshal midia. Di fight start wen Zinoleesky advais Seyi Vibez sey mek e go bak to di way e dey sing bifor an some advais on how Seyi Vibez muzik fit beta wel wel. Wetin Zinoleesky tok song no swit Seyi Vibez an e advais am mek e fest wok hard to get niu house bifor tokin to am. ==Wie dem gada di tori== [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 2000]] c3szscwl24y9ff4r94hf8qcjmyb22d9 Nordic Africa Institute 0 2458 36625 28987 2026-08-31T00:33:01Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 36625 wikitext text/x-wiki '''Nordic Africa Institute (NAI)''' (Swedish: Nordiska Afrikainstitutet) na di place where dem dey do plenty plenty work wey concern Africa mata. All the things wey dem dey write no be for only people wey dey inside academic world, even people wey dey work inside government in Africa and Nordic area fit learn about Africa mata from NAI writings and advise. Na 1962 wey di government of [[Sweden]], [[Finland]], [[Norway]], [[Denmark]], and [[Iceland]] join hand and money together start NAI. Denmark (in 2013) and Norway (in 2015) come later commot their hand and money from NAI mata. NAI na government agency for Sweden, and dem boss na di Swedish Ministry of Foreign Affairs.<ref>https://www.regeringen.se/myndigheter-med-flera/nordiska-afrikainstitutet/</ref> NAI office dey for [[Uppsala]], Sweden. [ NAI get oga patapata wey dem dey call Director. NAI come get another body wey dem dey call Programme and Research Council wey dey advise the Director. NAI na part of AEGIS, di body wey brin together places where dem dey study Africa mata for Europe.<ref>https://www.aegis-eu.org/members</ref> == External links == * [https://web.archive.org/web/20240221193927/https://nai.uu.se/ www.nai.uu.se] == Referens == [[Katigori:Sweden]] qidue1cahkqr1pt02ouh4u7nx9pikwp Zikora 0 3237 36627 36406 2026-08-31T00:48:46Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 36627 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Zikora''' na short story (2020) wey [[Chimamanda Ngozi Adichie]] write. She be popular writer wey also write ''Purple Hibiscus'', ''Half of a Yellow Sun'', and ''Americanah''. Di story talk about one woman wey dey reflect on her life as she dey about to born pikin without husband.<ref>{{Cite web |url=https://rovingbookwormng.com/2022/02/10/book-review-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie/ |title=Archive copy |access-date=2026-04-03 |archive-date=2024-04-30 |archive-url=https://web.archive.org/web/20240430092300/https://rovingbookwormng.com/2022/02/10/book-review-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie/ |url-status=dead }}</ref> == Synopsis == Di story dey set for Washington, D.C., United States. E follow Zikora, one 39-year-old Nigerian woman wey be lawyer. She dey date Kwame, Ghanaian lawyer wey look like perfect partner, until she get belle and e come abandon her.<ref>{{Cite web |url=https://vocal.media/geeks/review-of-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie |title=Archive copy |access-date=2026-04-03 |archive-date=2026-04-13 |archive-url=https://web.archive.org/web/20260413094716/https://vocal.media/geeks/review-of-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie |url-status=dead }}</ref><ref>https://shelit.com/2021/02/11/book-review-zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie/</ref><ref>https://www.oprahdaily.com/entertainment/a34481964/chimamanda-ngozi-adichie-zikora-short-story/</ref> As Zikora dey close to giving birth, she dey think about her life and different people around her. She remember her cousin Mmiliaku for Nigeria, wey get belle and already get five children. She still think about her mama, wey her papa leave to go stay with another family, and one failed relationship wey she get during her university days.<ref>https://www.standard.co.uk/culture/books/zikora-by-chimamanda-ngozi-adichie-book-review-a4573312.html</ref> == Character == * Zikora na main character of di story. * Kwame na Zikora partner wey later leave her. * Mmiliaku na Zikora cousin wey dey live for Nigeria. == References == 9zld3t7tt03uq7lzcjbvu4g67g0jrdi Yuza tok abaut am:Fatimah Bello 3 3567 36624 2026-08-30T15:07:41Z Wmbata 3734 /* Welkom */ new section 36624 wikitext text/x-wiki {{welcome}} [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 16:07, 30 August 2026 (WAT) 2dlaj0ipgxrs68pnow956tw1xol3bl5 Yuza tok abaut am:Okoromandu 3 3568 36628 2026-08-31T11:49:28Z Wmbata 3734 /* Welkom */ new section 36628 wikitext text/x-wiki {{Welcome}} [[Yuza:Wmbata|Wmbata]] ([[Yuza tok abaut am:Wmbata|tok]]) 12:49, 31 August 2026 (WAT) brizsaxvc9bmvtji2st4uvvcs64b0mh