Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.18 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Good Friday 0 1928 36701 36687 2026-09-04T19:47:21Z Mbataw 3734 Remov promoshon 36701 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Good Friday''' na di rilijos holide wey kristen evriwie dey do to fit rimemba di sofa an di way Jesus tek kpai. Na dorin di holi week dem dey do am as pat of Paschal Triduum, ( three day pratis dat stat on Thursday an finish on night bifor Easta). Plenti pipul sabi ''Good Friday'' as '''Holy Friday''', '''Black Friday''', or '''Great an Holy Friday'''. Dem dey yuz di Friday to rimemba di krusifishon of Jesus Christ, how e tek kpai and how e tek rise fom di dead. Di holiday dey always hapun for di same time as di Jewish holide of Passova. Memba of meni kristen chorch like Katolik, ''Methodist'', ''Anglican'', ''Oriental Orthodox'', ''United Protesant'', Easta ''Orthodox'', ''Lutheran'', an ''Presbyterian'' dey do Good Friday wit fastin an chorch program join. For katolik, Anglican, Methodist, an Lutheran chorch, dem dey stat Good Friday 12PM onti 3PM bikos na dat time Bible tok sey dakness kova di land wen Jesus give e life an kpai on di kross. Pipul wey dey chop Holi kommunion wey dey Moravian Chorch dey go klin wey dey beri dead bodi in Moravian semetri. Di ril date for Good Friday dey chenj from one year to anoda in Gregorian an Julian kalenda. Kristen wey de Easta an kristen wey de Westa too no agri ova di date wey Easta an Good Friday go bi. Good Friday na holide wey govamet put hand mek pipul dey do in meni kontri of di wold an 12 U.S. stet too. Some kontri like Germany wey kristen plenti no dey gri mek pipul dey sing or dans dorin Good Friday bikos dem tink sey Good Friday na for pipul to tink of dia life . Di estimated year of Good Friday na AD 33, by two difren groups, and at fest as AD 34 by Isaac Newton bikos of di difrens bitwin di Biblikal and Julian kalendars. For Good Friday, 7 April 2023, a [[Naija]] relijos figor Isaiah Ogedegbe bin kol on Christians all ova di world to imitate Christ "by loving demselves genuineli".<ref>{{cite web|url=https://www.opinionnigeria.com/good-friday-christ-loved-us-and-died-for-us-but-today-many-christians-dont-love-themselves/|title=Good Friday: Christ Loved Us And Died For Us But Today Many Christians Don't Love Themselves|last=Ogedegbe|first=Isaiah|date=7 April 2023|accessdate=8 April 2023|publisher=Opinion Nigeria|archive-date=8 April 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230408011356/https://www.opinionnigeria.com/good-friday-christ-loved-us-and-died-for-us-but-today-many-christians-dont-love-themselves/|url-status=bot: unknown}}</ref> <ref>{{cite web|url=https://usaview.us/?p=4769|title=Christ Loved Us And Died For Us But Today Many Christians Don't Love Themselves|date=7 April 2023|accessdate=16 April 2023|publisher=USA VIEW|archive-date=14 April 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230414214233/https://usaview.us/?p=4769|url-status=bot: unknown}}</ref><ref>{{cite web|url=https://thisday.com.ng/2023/04/good-friday-christ-loved-us-and-died-for-us-but-today-many-christians-dont-love-themselves/|title=Good Friday: Christ Loved Us And Died For Us But Today Many Christians Don't Love Themselves|date=7 April 2023|accessdate=11 December 2023|publisher=THISDAY|archive-date=7 April 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230407211052/https://thisday.com.ng/2023/04/good-friday-christ-loved-us-and-died-for-us-but-today-many-christians-dont-love-themselves/|url-status=bot: unknown}}</ref> ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} {{stub}} fvikdi5xcg8m18ohmd94168c015vghv Tok abaut am:Isaiah Egedegbe 1 3572 36699 36647 2026-09-04T15:22:03Z Mbataw 3734 I remov koment wey dey tank yuza for atikul tok pej instead of di yuza tok pej. Dem sopos mek dis koment for di yuza tok pej 36699 wikitext text/x-wiki phoiac9h4m842xq45sp7s6u21eteeq1 Abubakar Atiku Bagudu 0 3575 36700 36698 2026-09-04T15:22:37Z Mbataw 3734 /* */ 36700 wikitext text/x-wiki {{nos}} '''Abubakar Atiku Bagudu''' (dey [[bon]] 26 December 1961) na [[Naija]] politishan wey bi di Naija minista of bodjet an ekonomik plani. Bagudu na [[Kebbi State|Kebbi Stet]] gofnor fom 2015 go rish 2023. E don du sinetor wey repiset Kebbi Sentra Senetoriha district fom 2009 go rish 2015. ==Hau e tek stat laif an go skul== Bagudu famili get moni wel wel. E papa na di daretor of pamari edukeshon in Kebbi Stet. Bagudu go [[Usmanu Danfodiyo University| Usmanu Danfodiyo Yunivasiti]], Sokoto go rid ekonomik an e kolet B.Sc satifiket. E du im masta for [[University of Jos|Yunivasiti of Jos]]. Bagudu du M.A (Intanashonal Affairs). Bugudu mari Zainab Bagudu. ==Hau im tek put bodi for politis mata== For 2009, Bagudu bikom sinetor for di Kebbi Sentra Senetrariha sit. E tek ova fom [[Adamu Aliero]] wen Aliero liv di posishon to bikom Minista for FCT dorin [[Goodluck Jonathan]] in December 2008. 1j80m6fdbqbvuaqxz1iue1kbmsaltea 36702 36700 2026-09-04T23:57:41Z Biowikician 24 36702 wikitext text/x-wiki {{nos}} '''Abubakar Atiku Bagudu''' (dey [[bon]] am 26 December 1961) na [[Naija]] politishan wey bi di Naija minista of bodjet an ekonomik plani. Bagudu na [[Kebbi State|Kebbi Stet]] gofnor fom 2015 go rish 2023. E don du sinetor wey repiset Kebbi Sentra Senetoriha district fom 2009 go rish 2015. ==Hau e tek stat laif an go skul== Bagudu famili get moni wel wel. E papa na di daretor of pamari edukeshon in Kebbi Stet. Bagudu go [[Usmanu Danfodiyo University| Usmanu Danfodiyo Yunivasiti]], Sokoto go rid ekonomik an e kolet B.Sc satifiket. E du im masta for [[University of Jos|Yunivasiti of Jos]]. Bagudu du M.A (Intanashonal Affairs). Bugudu mari Zainab Bagudu. ==Hau im tek put bodi for politis mata== For 2009, Bagudu bikom sinetor for di Kebbi Sentra Senetrariha sit. E tek ova fom [[Adamu Aliero]] wen Aliero liv di posishon to bikom Minista for FCT dorin [[Goodluck Jonathan]] in December 2008. epjfdg9kqv0vxc966c6lvnnmkmgvnyx