Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.18
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Adenike Adebukola Akinsemolu
0
3095
36706
32869
2026-09-07T09:05:15Z
Jonywikis
29
36706
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Adenike Adebukola Akinsemolu''' na pesin wey dey faight for beta way wey we go tek kip our environment kleen an beta for future. Shi bi ticha, raita, and pesin wey dey du biznes to hep society. Shi dey tich for Obafemi Awolowo University (Adeyemi College Campus).
Pipu sabi her wel wel as one of di oga dem for Nigeria wey sabi environmental sustainability (di way wey we fit tek liv weyno go spoil di environment).
==Wok wey shi don do==
Akinsemolu na di pesin wey stat Green Campus Initiative, wey leta turn to Green Institute. Shi stil stat one program wey dem kol Girl Prize, wey dey hep yung secondary skul girls for Nigeria wit money an mentorship to push dem forward.
==How shi wok==
Adenike Akinsemolu na Ondo State shi fom come. Shi go skul for Babcock University an Federal University of Technology, wia shi kolet Master's an Ph.D for Environmental Microbiology. Shi stil do one extra program for education for Obafemi Awolowo University.
Shi don wok wit Clinton Foundation for New York bifor shi kom bak Nigeria kom stat Green Campus Initiative.
Shi bi Associate Fellow for Royal Commonwealth Society an shi dey among di pipu wey dey lead Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN) onda Ministri of Power.
In 2015, shi win Nigeria Energy Awods for di wok wey shi do on energy efficiency and awareness. Shi dey holways tok sey mek dem put green education an sustainability for Nigerian school curriculum.
Shi dey wok wit United Nations Sustainable Development Solutions Network, an shi bi Scientific Committee Member for di 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD) for Columbia University.
For 2020, shi rait one buk wey dem kol "The Principles of Green and Sustainability Science," wey explain different wahala wey dey afect sustainability for Afrika.
For March 2021, dem recognize ha as one of di best young leaders for Africa wey dey faight for environment protection. She win Africa’s Top 100 Young Conservation Leaders awod fom difren international organizations.
==Green Institute==
For 2015, Akinsemolu start Green Campus Initiative (GCI), di first university-based environmental advocacy organization for Nigeria. E get awod for South Africa bikos of di gud wok wey dem dey do for university campuses.
For 2016, GCI turn to Green Institute, wey bi skul an research center for sustainability. Profesor Damilola S. Olawuyi bi di first president of di institute. Di school dey tich pipu how to tek care of di environment an how dem fit stat business wey go hep society.
Di institute bi bi di first school for Nigeria wey dey hep students pay skul fees wit waste management program wey dem kol "Trash for Education." Di program dey mek students kari waste kom, kolet points, an uze am pay school fees. Na di stet govment an private kompanies dey buy di waste.
For June 2020, di institute organize one big Global Sustainability Summit on World Environment Day (5 June). More dan 25 sustainability leaders fom difren kontries join, including one oga for ekonomi an environment, Jeffrey Sachs.
==Soshial mata & advocacy==
Akinsemolu dey holways sopot girl-child edukeshon an shi stat one program wey dem kol "Girl Prize", wey dey giv scholarship an train yung girls. Shi don stil folo Clinton Foundation hep pipu wey suffer fom natural disasters, lik 2004 Indian Ocean earthquake an Hurricane Katrina for New Orleans.
==Awods & Recognishon==
.Robert Bosch Stiftung Young Researcher Award
.Nigeria Energy Awards for Energy Efficiency and Advocacy (2015)
ks99kie2wkto754gja7ezvqryopba7u
36707
36706
2026-09-07T09:05:49Z

.Member of National Steering Committee for Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN)
g8gbc7ktkyr37vb6c3d1zvrj87rv4ac
36708
36707
2026-09-07T09:06:15Z

.Academic Associate with United Nations Sustainable Development Solutions Network
rilp0j41qtand0zunld9p02xtwnudfd
36709
36708
2026-09-07T09:06:46Z

.Academic Associate with United Nations Sustainable Development Solutions Network.
.Scientific Committee Member for 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD)
3v9feduvklm0hi3fkwg3f8l8vxqywi8
36710
36709
2026-09-07T09:07:27Z

Akinsemolu na big nem wen e kom to environment an sustainability mata for Nigeria and Afrika.
ixuwvoxpp16wph41yw6acxb0693fski
36711
36710
2026-09-07T09:07:52Z

==Wia Dem gada tori==
08oa2jousj72if8q6ubb1ym4f5i0usg
36712
36711
2026-09-07T09:10:41Z
Mbataw
3734
/* Awods & Recognishon */

*Robert Bosch Stiftung Young Researcher Award
*Nigeria Energy Awards for Energy Efficiency and Advocacy (2015)
*Member of National Steering Committee for Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN)
*Academic Associate with United Nations Sustainable Development Solutions Network.
*Scientific Committee Member for 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD)
Akinsemolu na big nem wen e kom to environment an sustainability mata for Nigeria and Afrika.
==Wia Dem gada tori==
s3qvqyxau2b1cnth956msux2nmes9kg
36713
36712
2026-09-07T09:11:17Z
Mbataw
3734
/* */ No sors
36713
wikitext
text/x-wiki
{{nos}}

qqadac2bavyjaxxgu9f9qtp9wxwo7wz