Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.19 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Bright Chimezie 0 192 36794 36787 2026-09-12T15:13:38Z Mbataw 3734 /* Award an rekognishon */ 36794 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Bright Chimezie''' (dem bon am for October 1, 1960) na [[Naijá]] muzishian eru kom fom pesin wey [[Abia State|Abia Stet]] in Naijá. Im kain of muzik na im dem dey kol ''Zigma Sound''. <ref>https://web.archive.org/web/20150709120959/http://www.9ja.happenings.com.ng/happenings/posts/entertainment-lifestyle/music-movies/FLASHBACK-The-Originator-Of-Zigima-Sound-Bright-Chimezie</ref>Dis kain muzik dey popula wel-wel for di easta pat of Naijá for 1980. Dis muzik join lokal Naijá muzik wit Igbo Hailaif muzik.<ref>http://www.vanguardngr.com/2010/04/why-i-disappeared-bright-chimezie-speaks/</ref><ref>http://www.vanguardngr.com/2010/04/why-i-disappeared-bright-chimezie-speaks/</ref> == Award an rekognishon == E don get plenti award from places like di [[University of Nigeria]], Nsukka, and the Nigerian Union of Journalists, Tribune Chapter, for E muzikal rekognishon. Dem give am di title "Duke of African Music" by di royal father, Oba Omowonuola Oyeyede Oyeyonsin II, wey be from [[Oyo State]], southwestern Nigeria.<ref>[https://www.manpower.com.ng/people/16331/bright-chimezie Bright Chimezie]</ref> == Song wey E sing == * You can't hurry the sunrise * Ala Eze * Liza * Enwete lam Nwa Baby * This Is Our Home * Greetings in Africa * Ube Nwanne * Achorom Zigma Sound * Do We Obi Gi Ocha * Oyinbo Mentality * Remember Your Roots * Mama No Na Obim * Nne Oma * Oji Mu Eme Onu * Respect Africa * Because Of English * I Have Got A Rhythm * Life Na Teacher * Iheoma Si Gi Na Obi * Ifeoma-2021 * Message Boy * Life Of Yesterday * Where is Love == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Category:Shot atikul dem]] gieph6c8znydj3jgdm5x4664n39fndz 36795 36794 2026-09-12T15:16:10Z Mbataw 3734 /* */ 36795 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Bright Chimezie''' (dem bon am for October 1, 1960) na [[Naijá]] muzishian eru kom fom pesin wey [[Abia State|Abia Stet]] in Naijá. Im kain of muzik na im dem dey kol ''Zigma Sound''. <ref>[https://web.archive.org/web/20150709120959/http://www.9ja.happenings.com.ng/happenings/posts/entertainment-lifestyle/music-movies/FLASHBACK-The-Originator-Of-Zigima-Sound-Bright-Chimezie Bright Chimezie]. FLASHBACK; The originator of Zigima sound</ref>Dis kain muzik dey popula wel-wel for di easta pat of Naijá for 1980. Dis muzik join lokal Naijá muzik wit Igbo Hailaif muzik.<ref>[http://www.vanguardngr.com/2010/04/why-i-disappeared-bright-chimezie-speaks/ vanguardngr]</ref><ref>[http://www.vanguardngr.com/2010/04/why-i-disappeared-bright-chimezie-speaks/ Why I disappeared; Bright Chimezie]</ref> == Award an rekognishon == E don get plenti award from places like di [[University of Nigeria]], Nsukka, and the Nigerian Union of Journalists, Tribune Chapter, for E muzikal rekognishon. Dem give am di title "Duke of African Music" by di royal father, Oba Omowonuola Oyeyede Oyeyonsin II, wey be from [[Oyo State]], southwestern Nigeria.<ref>[https://www.manpower.com.ng/people/16331/bright-chimezie Bright Chimezie]</ref> == Song wey E sing == * You can't hurry the sunrise * Ala Eze * Liza * Enwete lam Nwa Baby * This Is Our Home * Greetings in Africa * Ube Nwanne * Achorom Zigma Sound * Do We Obi Gi Ocha * Oyinbo Mentality * Remember Your Roots * Mama No Na Obim * Nne Oma * Oji Mu Eme Onu * Respect Africa * Because Of English * I Have Got A Rhythm * Life Na Teacher * Iheoma Si Gi Na Obi * Ifeoma-2021 * Message Boy * Life Of Yesterday * Where is Love == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Category:Shot atikul dem]] 1hivz4ypwfwpqw7mqo6qfmnoxf62pi7 Saut Afrika 0 820 36793 36792 2026-09-12T11:59:48Z Mbataw 3734 /* */ 36793 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Saut Afrika''' na kontri for Afrika. Dem blow Hinglish, Afrikaans, na local languages. Di kontri get 11 official languages. E ste bai [[Namibia]], [[Botswana]], [[Zimbabwe]], [[w:Mozambique|Mozambique]], na Swaziland. Di Prezident dey [[w:Cyril_Ramaphosa|Cyril Ramaphosa]]. Pretoria na di kapital, and Cape Town na di place wia dem parliament sabi as legislative capital,and Bloemfontein na di judicial kapital. Di city wey pipu plenti pas na Johannesburg, Cape Town and Durban.<ref>{{cite web|url=https://businesstech.co.za/news/lifestyle/847172/the-most-expensive-province-to-buy-groceries-in-south-africa-2/|title=The most expensive province to buy groceries in South Africa.}} BusinessTech; Retrieved 29 May 2026.</ref> History pipu do research, dem tok say [[south Africa]] don dey for 2.5 million years, human start to dey live dia like 100,000 years ago. Di first pipu wey start dey live for South Africa na di [[wikt:Khoisan|Khoisan]] and Bantu pipu, dem kom dia from west and central Africa.<ref>{{cite web|url=https://australian.museum/learn/science/human-evolution/the-first-migrations-out-of-africa/|title=Human evolution}}</ref> Dem form di Kingdom of Mapungubwe For north in di 13th century, and di Venda Kingdom for 17th century. [[w:Dutch_people|Dutch]] pipu establish di first [[w:European|European]] settlement for Table Bay In 1652. Dem invade am for 1795, di battle wey hapun for Blaauwberg in 1806 wey lead to di british pipu to stay for south Africa. Di [[w:Mfecane|Mfecane]], cos different formation of African Kingdom and [[w:Zulu_people|Zulu]] dey part of di new kingdom. After di Second Boer War, dem kriate di Union of South Africa for 1910 after dem amalgamate Cape, Natal, Transvaal, and Orange River colonies.<ref>{{cite web|url=https://www.academia.edu/32769639/Prehistoric_Bantu_Khoisan_language_contact_A_cross_disciplinary_approach|title=Prehistoric Bantu Khoisan languages}}</ref> For 1948 di [[w:National_Party_(South_Africa)|National party]] impoose [[w:Apartheid|apartheid]], which mek dem dey seperate black pipu from white pipu. After di protest by African National Congress and oda anti-apartheid bodi, wey dey insaid and outsaid di kontri, dem start di discriminatory laws for middle of 1980s. Dem do Universal elekshon for 1994, after dem kon mek am rule say na everibodi get di rait for political representation for di kontri democracy. <ref>{{cite web|url=https://en.wikipedia.org/wiki/International_Studies_Review|title=International Studies Review}}</ref><ref>{{cite web|url=https://books.google.com/books?id=-MH-GEL425AC&pg=PA51|title=South Africa}}</ref> == Sports == Sport na veri important tin for di kontri koture and di sport dem play pass na soccer, rugby union and [[w:Cricket|criket]]. Oda sport dem wey dem dey play for di kontri na [[w:Swimming|swimming]], athletics, golf, boxing, mixed martial arts, tennis, ringball, field hockey, surfing and netball. Na Soka be di most popular sport for di kontri. For 2010 South Africa host di FIFA World Cup,di 1996 African Cup of Nations, and na di kontri futbol team([[w:South_Africa_national_soccer_team|Bafana Bafana]]) win di competishon. South Africa's men of U-20 team win di 2025 U-20 Africa Cup of Nations. For 2022, di south africa women team win di Women's Africa Cup of Nations, after dem beat Morocco 2–1 for final. Di women's team later reach di knockout stage for 2023 FIFA Women's World Cup, after dem beat Italy and draw with Argentina for beating Italy and tying with Argentina for group stage. For 2010 Durban surfer Jordy Smith win di Billabong J-Bay Open na wetin mek am di highest persin wey sabi suf for di world. Jody Scheckter wey win 1979 One motor racing's world champion na from south Africa. Famous pipu dem for Grand Prix motorcycle racing na Brad Binder and his younger brother Darryn Binder. [[https://en.wikipedia.org/wiki/File:Bokke_Webb_Ellis-beker_toer_JHB_20191107_145608.jpg|thumb|The Springboks on their tour of the country after winning the 2019 Rugby World Cup]] South Africa don win di Rugby World Cup four times, na dem win am pass. Di first time dem win am na for 1995 Rugby World Cup. Dem kon win am again for 2007, 2019 and 2023.<ref>[https://www.bbc.com/sport/rugby-union/67252413 "New Zealand 11-12 South Africa: Springboks win record fourth Rugby World Cup in dramatic final"]. ''BBC Sport''. 28 October 2023. Retrieved 1 November 2023.</ref> == See also == * [[:en:Timeline_of_South_Africa|Timeline of South Africa]] * [[w:Outline_of_South_Africa|Outline of South Africa]] ==Wie dem gada di tori== <references /> {{Afrika}} [[Katigori:Afrika]] [[Katigori:Kontri]] [[Category:Shot atikul dem]] l8827v1b7xgvm7ftnw0lsflbmjf5v96 Isaiah Egedegbe 0 2674 36796 36635 2026-09-13T05:21:40Z Mr. Serval 4052 Requesting speedy deletion with rationale "Not notable + Created by globally locked user". (TwinkleGlobal) 36796 wikitext text/x-wiki {{Delete|1=Not notable + Created by globally locked user}} {{databox}} '''Isaiah Egedegbe''', wey meni pipul sabi as '''Isaiah Ogedegbe''',<ref name="isaiah">{{Cite web|url=https://theeagleonline.com.ng/the-person-that-god-gives-dominion-by-isaiah-ogedengbe/|title=The person that God gives dominion, by Isaiah Ogedengbe|date=February 9, 2026|publisher=The Eagle Online}}</ref><ref name="ogedegbe">{{Cite web|url=https://theeagleonline.com.ng/a-man-of-honour-by-isaiah-ogedengbe/|title=A man of honour, by Isaiah Ogedengbe|date=July 15, 2026|publisher=The Eagle Online}}</ref> na di [[Naija]] pasto an bloga wey dey for [[Warri]].<ref name="igbudu">{{Cite web|url=https://theeagleonline.com.ng/from-hitmen-to-hymns-miraculous-deliverance-of-evangelist-igbudu-by-isaiah-ogedegbe/|title=From Hitmen to Hymns: Miraculous deliverance of Evangelist Igbudu, by Isaiah Ogedegbe|date=February 8, 2026|publisher=The Eagle Online}}</ref> E dey associated wit di Gihon City Bible Church for Warri,<ref>{{Cite web|url=https://www.warrivoice.com/2025/12/principle-is-stronger-than-principality.html?m=1|title=Principle Is Stronger Than Principality - Bishop Mike Laju At Gihon City Bible Church Thanksgiving|date=December 2, 2025|publisher=Warri Voice}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://www.nigerdeltatoday.com/easter-cleric-harps-on-power-of-resurrection-assures-restoration-for-believers/|title=Easter: Cleric Harps On Power Of Resurrection, Assures Restoration For Believers|date=April 6, 2026|publisher=Niger Delta Today}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://www.nigerdeltatoday.com/pastor-urges-christians-to-believe-in-christs-resurrection-power-lists-causes-of-hardship/|title=Pastor Urges Christians To Believe In Christ’s Resurrection Power, Lists Causes Of Hardship|date=April 20, 2026|publisher=Niger Delta Today}}</ref><ref name="evelyn">{{Cite web|url=https://voxtrend.ng/o-lord-destroy-the-evil-handwritings-brother-franklin-alabrah-at-gihon-city-bible-church-palm-sunday-service/|title="O Lord, Destroy The Evil Handwritings" - Brother Franklin Alabrah At Gihon City Bible Church Palm Sunday Service|date=March 30, 2026|publisher=Vox Trend}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://voxtrend.ng/jesus-christs-life-the-light-of-men-rev-lawrence-o-agbirekomi/|title="Jesus Christ's Life, The Light Of Men" - Rev. Lawrence O. Agbirekomi|date=April 3, 2026|publisher=Vox Trend}}</ref> wia e dey serve onda di senior pasto of di ministri, Rev. Dr. Lawrence O. Agbirekomi (JP),<ref name="isaiah" /><ref name="ogedegbe" /> an im waif, Pst. Mrs. Evelyn Agbirekomi.<ref name="evelyn" /> ==How e tek stat laif== Dem [[bon]] Ogedegbe bifor di taim on di 14th of June, 1991, for insaid Warri.<ref name="birth">{{cite web|url=https://www.blanknewsonline.com/pastor-isaiah-ogedegbe-the-story-of-my-birth/|title=Pastor Isaiah Ogedegbe: The Story Of My Birth|date=4 August 2016|accessdate=20 August 2026|publisher=Blank NEWS Online|archive-date=20 October 2022|archive-url=https://web.archive.org/web/20221020195434/https://www.blanknewsonline.com/pastor-isaiah-ogedegbe-the-story-of-my-birth/|url-status=dead}}</ref> E bi Isoko man, wey kom from [[Oghara-Iyede]] for di Isoko North Lokal Govamet Aria of Delta Stet, for Nigeria.<ref name="birth" /><ref name="prophecies" /> E bin stat im primari edukeshon for [[Caveginia Primary School]], for Warri, from 1997 to 2003, an kontiniu im sekondri edukeshon for [[Dore Numa College]], also for insaid Warri, from 2003 to 2008.<ref name="birth" /><ref name="prophecies" /> Wen e stil bi studet for Dore Numa College, e dey veri active for di Scripture Union; wey mek dem appoint am as di Scripture Union presido for 2008.<ref name="birth" /><ref name="prophecies" /> ==Wetin e dey do== As a relijos raita, Ogedegbe na one of di Naija ogbonge voices wey dey influence meni pipul wit im relijos atikuls, wia e don kondem [[April Fools' Day]] selibreshon,<ref>{{Cite web|url=https://www.nigerdeltatoday.com/christians-who-are-wise-as-serpents-cannot-celebrate-april-fools-day-by-isaiah-ogedegbe/|title="Christians Who Are Wise As Serpents Cannot Celebrate April Fools’ Day", By Isaiah Ogedegbe|date=April 1, 2026|publisher=Niger Delta Today}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://voxtrend.ng/christians-who-are-wise-as-serpents-cannot-celebrate-april-fools-day/|title=Christians Who Are Wise As Serpents Cannot Celebrate April Fools’ Day|date=April 3, 2026|publisher=Vox Trend}}</ref> wia e don prish abaut di pesin wey God give dominion,<ref name="isaiah" /> an how pesin wey get honor dey behave.<ref name="ogedegbe" /> Bikos e don dey give profesi since meni yies, dem don sabi am as pesin wit koret profetik abiliti.<ref>{{cite web|url=http://www.gongnews.net/ten-things-that-will-happen-in-2014-prophet-ogedegbe/|title=TEN THINGS THAT WILL HAPPEN IN 2014 - PROPHET OGEDEGBE|last=Alashi|first=Joel|date=27 December 2013|accessdate=20 August 2026|publisher=Gong News|archive-date=9 October 2016|archive-url=https://web.archive.org/web/20161009052947/http://www.gongnews.net/ten-things-that-will-happen-in-2014-prophet-ogedegbe/|url-status=dead}}</ref><ref>{{cite web|url=https://www.blanknewsonline.com/prophesy-how-i-predicted-the-2014-synagogue-church-building-collapse-prophet-i-o-ogedegbe/|title=PROPHESY: How I Predicted The 2014 Synagogue Church Building Collapse - Prophet I. O. Ogedegbe|date=30 July 2016|accessdate=20 August 2026|publisher=Blank NEWS Online|archive-date=18 October 2022|archive-url=https://web.archive.org/web/20221018235030/https://www.blanknewsonline.com/prophesy-how-i-predicted-the-2014-synagogue-church-building-collapse-prophet-i-o-ogedegbe/|url-status=dead}}</ref> E bi laik say na bikos of dis na dem kol am one of di veri young but koret wit im profesi.<ref name="prophecies">{{cite web|url=http://www.gongnews.net/pastor-ogedegbe-many-happening-prophecies/|title=PASTOR OGEDEGBE AND HIS MANY HAPPENING PROPHECIES|date=4 May 2016|accessdate=20 August 2026|publisher=Gong News|archive-date=9 October 2016|archive-url=https://web.archive.org/web/20161009052936/http://www.gongnews.net/pastor-ogedegbe-many-happening-prophecies/|url-status=dead}}</ref> As a soshal komentator, e don also rait one puwem abaut [[Saut Afrika]] ex-presido [[Nelson Mandela]],<ref>{{cite web|url=https://naijaonpoint.com.ng/poem-nelson-mandela-and-apartheid-by-isaiah-ogedegbe/|title=POEM: Nelson Mandela And Apartheid -By Isaiah Ogedegbe|last=Dubem|first=Colins|date=29 September 2022|accessdate=20 August 2026|publisher=NaijaOnPoint|archive-date=17 October 2022|archive-url=https://web.archive.org/web/20221017213158/https://naijaonpoint.com.ng/poem-nelson-mandela-and-apartheid-by-isaiah-ogedegbe/|url-status=dead}}</ref><ref>{{cite web|url=https://ro.alegsaonline.com/art/127514|title=Nelson Mandela|last=Alegsa|first=Leandro|date=28 December 2022|accessdate=20 August 2026|lang=Romania|publisher=Alegsa Online|archive-date=6 February 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230206060740/https://ro.alegsaonline.com/art/127514|url-status=dead}}</ref> an meni tributes abaut orda Naija poblik figors laik [[Cornelius Adam Igbudu]],<ref name="igbudu" /><ref>{{Cite web|url=https://www.warrivoice.com/2025/12/from-hitmen-to-hymns-miraculous.html?m=1|title=From Hitmen to Hymns: The Miraculous Deliverance of Evangelist Adam Igbudu|last=Ogedegbe|first=Isaiah|date=December 16, 2025|publisher=Warri Voice}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://www.warrivoice.com/2026/02/cornelius-adam-igbudu-isokos-greatest.html?m=1|title=Cornelius Adam Igbudu: Isoko's Greatest Evangelist|last=Ogedegbe|first=Isaiah|date=February 1, 2026|publisher=Warri Voice}}</ref> [[T. B. Joshua]],<ref>{{cite web|url=https://nobelie.com/pastor-t-b-joshua-biography-wikipedia-net-worth-age-and-ministry/|title=Prophet T.B Joshua Biography, Wikipedia, Net-worth, Age, And Ministry|last=Jacobs|first=Bamikole|date=16 December 2022|accessdate=20 August 2026|publisher=Nobelie.com|archive-date=15 March 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230315025347/https://nobelie.com/pastor-t-b-joshua-biography-wikipedia-net-worth-age-and-ministry/|url-status=dead}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://thenationonlineng.net/iginla-teemac-others-eulogise-tb-joshua-at-posthumous-birthday/|title=Iginla, TeeMac, others eulogise TB Joshua at posthumous birthday|last1=Alaka|first1=Gboyega|last2=Ogunlade|first2=Adeola|date=June 13, 2023|publisher=The Nation Newspaper}}</ref><ref>{{cite web|url=https://www.eventdiarylifestyle.com/2023/06/event-evelyn-joshua-late-tb-joshuas.html?m=1|title=EVENT: EVELYN JOSHUA, THE LATE TB JOSHUA'S WIFE, HOSTED HER HUSBAND'S CLASSIC 60TH POSTHUMOUS BIRTHDAY CELEBRATION (Details Of The Event)|date=14 June 2023|accessdate=20 August 2026|publisher=Event Diary Lifestyle}}</ref> [[Johnson Suleman]],<ref>{{cite web|url=https://charge9ja.com/apostle-johnson-suleman-biography-age-wife-net-worth/|title=Apostle Johnson Suleman Biography, Age, Wife, Net Worth|author=Brito C|date=23 March 2025|accessdate=20 August 2026|publisher=Charge9ja|archive-date=22 April 2025|archive-url=https://web.archive.org/web/20250422222459/https://charge9ja.com/apostle-johnson-suleman-biography-age-wife-net-worth/|url-status=dead}}</ref> [[Junior Pope]],<ref>{{Cite web|url=https://www.mybiomedia.com.ng/2024/07/junior-pope-odonwodo-biography.html|title=Junior Pope Odonwodo Biography|last=Abayomi|first=Philip|date=December 26, 2024|publisher=MyBioMedia|access-date=August 12, 2026|archive-date=December 26, 2024|archive-url=https://web.archive.org/web/20241226045212/https://www.mybiomedia.com.ng/2024/07/junior-pope-odonwodo-biography.html|url-status=bot: unknown}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://labaranyau.com/junior-pope-odonwodo-biography-early-life-education-career-family-wife-children-personal-life-social-media-awards-net-worth-philanthropy-and-influence/|title=Junior Pope Odonwodo Biography, Early Life, Education, Career, Family, Wife, Children, Personal Life, Social Media, Awards, Net Worth, Philanthropy And Influence|date=May 9, 2024|publisher=Labaran Yau}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://www.thenigerianvoice.com/news/349569/in-loving-memory-of-junior-pope-and-four-victims-of-boat-mis.html|title=In Loving Memory Of Junior Pope And Four Victims Of Boat Mishap, Oneyear After|last=Ogedegbe|first=Isaiah|date=April 14, 2025|publisher=The Nigerian Voice}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://www.nollywoodgists.com/news/55688/in-loving-memory-of-junior-pope-and-four-victims-o.html|title=In Loving Memory Of Junior Pope And Four Victims Of Boat Mishap, Oneyear After|last=Ogedegbe|first=Isaiah|date=17 April 2025|publisher=Nollywood Gists}}</ref> [[Onyeka Onwenu]],<ref>{{Cite web|url=https://theeagleonline.com.ng/cleric-mourns-onyeka-onwenu/|title=Cleric mourns Onyeka Onwenu|last=Muaz|first=Hassan|date=August 2, 2024|publisher=The Eagle Online}}</ref> an [[Edwin Clark]].<ref>{{Cite web|url=https://www.thenigerianvoice.com/news/349545/snyc-honours-the-life-of-edwin-kiagbodo-clark.html|title=SNYC Honours The Life of Edwin Kiagbodo Clark|date=April 13, 2025|publisher=The Nigerian Voice}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://www.peoplesdailyng.com/edwin-clark-25-may-1927-17-feb-2025/|title=Edwin Clark (25 May 1927 – 17 Feb.2025)|date=February 22, 2025|publisher=Peoples Daily Newspaper|access-date=20 August 2026|archive-date=26 February 2025|archive-url=https://web.archive.org/web/20250226002409/https://www.peoplesdailyng.com/edwin-clark-25-may-1927-17-feb-2025/|url-status=dead}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://abhpress.online/legacy-of-pa-edwin-clark/|title=PA EDWIN CLARK: A LIFE OF SERVICE, POLITICS, AND ADVOCACY|last=Godlives|first=Patrick O.|date=March 1, 2025|publisher=Alexander Brown Hall Press|access-date=August 20, 2026|archive-date=June 10, 2025|archive-url=https://web.archive.org/web/20250610171343/https://abhpress.online/legacy-of-pa-edwin-clark/|url-status=dead}}</ref><ref>{{Cite web|url=https://theeagleonline.com.ng/pa-edwin-clark-a-life-of-service-politics-and-advocacy-by-isaiah-ogedegbe/|title=Pa Edwin Clark: A life of service, politics and advocacy, by Isaiah Ogedegbe|date=February 17, 2026|publisher=The Eagle Online}}</ref> == Wia dem gada di tori == {{reflist}} ==Extanal links== * [https://isaiahogedegbe.wordpress.com Isaiah Ogedegbe Blog] * [https://m.youtube.com/@isaiahogedegbeblog Official YouTube Channel] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1991]] [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Urhobo-Isoko pipul]] [[Katigori:Pastors for Naija]] [[Category:Shot atikul dem]] jtg6ho5f0cjw3kx4jguhx8qp8s8fipg