Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.21
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Isio Wanogho
0
2971
36982
36981
2026-09-26T12:32:32Z
Jessephu
1537
36982
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Isio Wanogho''' (wey dem [[bon]] on November 17, 1983) na [[Naija]] supamodel, pesin wey dey rait for niuz-pepa , artistnwey sabi paint, an pesin wey sabi disain haus an rum for insaid . E stat modeli wok for 2002.<ref>http://allafrica.com/stories/201210270316.html</ref>
==Hau e Tek stat laif==
Wanogho na Naija pikin. E go Mayflower Skul, wia shi do im pamari an sekondri edukeshon. Afta dat wan, Wanogho waka go Paris, France, wia shi stodi ''Interior Design'' rish di levu of M.Sc. For 2008, Wanogho stil go Yunivasiti of Dundee, wia shi get B.A for Paintin an shi len hau to draw, paint an do akt with im and. Yoruba kolsho na wetin dey ginjs im akt wok.
==How shi tek stat ha wok==
Na one pesin wey dey find models, wey im nem na Otu Winpana, ci Wanogho wen shi dey go hauz fom private lesson. Shi leta join one beauty competishon for 2002 wey dem kol QueenAfrik beauty pageant, an shi rish final level for di contest. For 2015, dem chuz Wanogho as DIESEL campaign ambassador, an shi kom stil be di fez of kompini.
Shi stat to dey present for TV fom 2006. By 2009, shi don bi presenta for one fashion TV station wey be part of Soundcity, wey dem kol Spice TV. For 2012, shi stat ha own kompini wey shi nem Isio De-laVega Design Studios (IDDS). Wanogho don win plenti awods lik:
.2010 FAB Awards – Best Presenter
.2010 African Youth Society – Role Model Award
.2010 NMAA – Best Model-Presenter Award
For 2014, she akt for Ndani TV shows wey dem dey kol Gidi Up an Badt Guy.
==Awards and Nominations==
.2011: African Youth Society – Honorary Achievement Award and African Role Model
.2010: FAB International Magazine – Model of the Year
.2010: Nigerian Model Achievers Award – Best TV Presenter
.2009: The Future Awards Africa – Model of the Year Finalist
.2010: The Future Awards – TV Presenter of the Year (Nominee)
.2009: Exquisite Magazine – Finalist for Female TV Presenter of the Year
.2017: YNaija/Leading Ladies Africa – One of the 100 Most Inspiring Women for Naija
==Wia dem gada tori==
bugxmwphzkij5hp3z151juwob7fq0hb
36983
36982
2026-09-26T12:33:51Z
Jessephu
1537
36983
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Isio Wanogho''' (wey dem [[bon]] on November 17, 1983) na [[Naija]] supamodel, pesin wey dey rait for niuz-pepa , artistnwey sabi paint, an pesin wey sabi disain haus an rum for insaid . E stat modeli wok for 2002.<ref>http://allafrica.com/stories/201210270316.html</ref>
==Hau e Tek stat laif==
Wanogho na Naija pikin. E go Mayflower Skul, wia shi do im pamari an sekondri edukeshon. Afta dat wan, Wanogho waka go Paris, France, wia shi stodi ''Interior Design'' rish di levu of M.Sc. For 2008, Wanogho stil go [[w:University_of_Dundee|Yunivasiti of Dundee]], wia shi get B.A for Paintin an shi len hau to draw, paint an do akt with im and. Yoruba kolsho na wetin dey ginjs im akt wok.<ref>http://www.punchng.com/spice/my-favourites/i-hope-to-get-married-soon-isio-wanogho/</ref><ref>https://web.archive.org/web/20150521125209/http://dailytimes.com.ng/isio-wanogho-announced-as-face-of-diesel-nigeria/</ref>

iwknct6n7v4m3e6pikhlv08xzj5pbo6
36984
36983
2026-09-26T12:35:21Z

Tori abaut pipul life
nz6nkjwrlhcg0nb8ove1lmt8gtskdtt
36985
36984
2026-09-26T12:36:15Z

[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
pbd095eqaffu0og92xin41bq5ntrktf
36986
36985
2026-09-26T12:42:45Z

mq3t5nzx4vddcvn0849n8csggdjfggl