Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.21 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Best Ogedegbe 0 1857 36987 26699 2026-09-27T16:59:31Z Jessephu 1537 36987 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Best Ogedegbe''' (dem bon am for Septemba 3, 1954 and e kpai for Septemba 28, 2009), wey pipo sabi as '''Anthony Best Ogedegbe''', na di lait [[Naija]] futbol gokipa.<ref>{{cite web|url=https://guardian.ng/sport/best-ogedegbe-and-ibadan-the-graveyard-of-forgotten-football-heroes/|title=Best Ogedegbe and Ibadan, the graveyard of forgotten football heroes|last=Odegbami|first=Segun|date=2 November 2019|accessdate=1 March 2023|publisher=The Guardian|archive-date=12 August 2022|archive-url=https://web.archive.org/web/20220812095849/https://guardian.ng/sport/best-ogedegbe-and-ibadan-the-graveyard-of-forgotten-football-heroes/|url-status=bot: unknown}}</ref> ==Kariha== E pley for Shooting Stars F.C. most of im kariha, and na im bi di gokipa wen Shooting Stars win Naija fes kontineta trofhi, di Afrikan Kup Winnas Kup for 1976. ==Intanashona kariha== Ogedegbe pley for di Naija nashona futbol tim (wey pipo sabi for dat taim as di "Grin Egos") wen dem win di 1980 Afrikan Kup of Nashons. E also represent Naija for di 1980 Soma Olimpiks for Musko. ==Koshin kariha== Ogedegbe wok as asistant kosh for di 2008-09 sizen for di Dolfins F.C. Him na also one taim asistant for Wiki Tauris and di 2008 Soma Olimpiks siva medalis tim. ==How e tek kpai== He kpai wen e bi 55 years for di Univasiti Kolej Huspito for Ibadon for Septemba 28, 2009. Afta doktors don yuz naif for im eye, becos of komplikashons e fall into sleep and neva wake up.<ref>{{cite web|url=https://www.thenigerianvoice.com/news/1215/green-eagles-goal-keeper-best-ogedegbe-dies-of-brain-tumour.html|title=Green Eagles Goal Keeper, Best Ogedegbe dies of Brain Tumour|last=Ajibulu|first=Emmanuel|date=1 October 2009|accessdate=1 March 2023|publisher=The Nigerian Voice|archive-date=12 March 2023|archive-url=https://web.archive.org/web/20230312105534/https://www.thenigerianvoice.com/news/1215/green-eagles-goal-keeper-best-ogedegbe-dies-of-brain-tumour.html|url-status=bot: unknown}}</ref> ==Pej wey konsan dis one== * [[Isaiah Ogedegbe]] ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} {{stub}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1954]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 2009]] [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija futbolas]] hxahjuodvwjfooire62dt8v5j9pveih Yemisi Akintoye 0 2309 36992 26835 2026-09-27T17:08:56Z Jessephu 1537 36992 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Yemisi Akintoye''' na one of FIFA badge refree, na Naija pesin, e dey insaid sport pesin dem chuz to blo for Confederation of Afrika Futbol (CAF) 2023 Women Championship. Shi dey du refree for Naija profeshona leaque.<ref>https://www.vanguardngr.com/2023/11/nigerias-fifa-badge-referee-akintoye-selected-for-caf-womens-champions-league/</ref> ==Hau shi tek wok an skol== Yemisi Akintoye go University of Lagos (Unilag), wen Shi dey Universiti e lik sport wel wel. Yemisi Akintoye dey insaid sport refree wey Kolet FIFA badge. Na im du refree insaid Rivers Angels an Bayelsa Queen match, wey dem pley for Federation Kop. Yemisi don du refree for WAFU Women's Championship an Aisha Buhari Tournament bifor. Yemisi dey insaid sport pesin wey go du refree for 2023 Afrika Women's Championship Leaque na im wit Salma Musanganda, wey bi Rwanda pesin, an fes woman wey go blo for Men's Wod Kup go folo blo for di tournament.<ref>https://sportingtribune.com/fifa-badge-referee-akintoye-selected-for-caf-womens-champions-league/</ref> ==Wia dem gada di tori== fdbhxbqnpjzrxvlhydxux0k5tao1io3 36993 36992 2026-09-27T17:09:32Z Jessephu 1537 36993 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Yemisi Akintoye''' na one of FIFA badge refree, na Naija pesin, e dey insaid sport pesin dem chuz to blo for Confederation of Afrika Futbol (CAF) 2023 Women Championship. Shi dey du refree for Naija profeshona leaque.<ref>https://www.vanguardngr.com/2023/11/nigerias-fifa-badge-referee-akintoye-selected-for-caf-womens-champions-league/</ref> ==Hau shi tek wok an skol== Yemisi Akintoye go University of Lagos (Unilag), wen Shi dey Universiti e lik sport wel wel. Yemisi Akintoye dey insaid sport refree wey Kolet FIFA badge. Na im du refree insaid Rivers Angels an Bayelsa Queen match, wey dem pley for Federation Kop. Yemisi don du refree for WAFU Women's Championship an Aisha Buhari Tournament bifor. Yemisi dey insaid sport pesin wey go du refree for 2023 Afrika Women's Championship Leaque na im wit Salma Musanganda, wey bi Rwanda pesin, an fes woman wey go blo for Men's Wod Kup go folo blo for di tournament.<ref>https://sportingtribune.com/fifa-badge-referee-akintoye-selected-for-caf-womens-champions-league/</ref> ==Wia dem gada di tori== [[Katigori:Tori abaut pipul life]] qeuxwvx42f9jdgvcdp4jwgtmvzyo1gk Olga de Alaketu 0 2877 36988 30379 2026-09-27T17:00:57Z Jessephu 1537 36988 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Olga de Alaketu''', wey pipu stil sabi as '''Mother Olga''' (1925 – 29 September, 2005), na one big Candomblé high priestess. Shi wok wel to mek sure sey Candomblé (one Afrika religion wey travu go Brazil) no mix with Catholicism. ==How shi tek stat life and her wok== Iya Olga de Alaketu na for Salvador de Bahia shi [[bon]] in 1925. Shi bi pikin wey come fom one royal famili wey dem kol Aro for Ketu, wey dey for West Africa. Wen shi bi just 24 years old, dem mek am di head of Alaketu Candomblé community. Di plez na one of di oldest Candomblé hauz for Salvador de Bahia. Shi bi gud leader wey sabi wel, an wey pipu lov an respect til shi waka go meet ha ancestors. Iya Olga no just follow Yoruba tradishon, shi mek sure say di kolsho an customs stil dey. Shi stil join bodi for Brazilian society. ==Famili, how shi stat life, an wok== Iya Olga na descendant of one Ketu princess wey dem kidnap an kari go Bahia around 1636 to late 1700s. For Brazil, dem mek am the leader of one big Candomblé temple wey dem call Ile Maroia Laji for Salvador da Bahia. Dis temple na one of the oldest for Brazil, and e don see meni important pipu lik writer Jorge Amado an one French anthropologist. Wen govmet declare Ile Maroia Laji temple as nashonal heritage site, Cultural Minista Gilberto Gil tok sey, "For the past 40 years, we fit kol Mother Olga di biggest leader of Orisha religion for Brazil." Tradition difren bi sey dem no mix am wit Catholic tradishon wey Europeans bring kom. Iya Olga gro insaid dis strong Afro-Brazilian religion fom 1925. Shi die on September 29, 2005, because of diabetes, an dem bury her for Bosque da Paz Cemetery. Ha fest pikin, Jocelina Barbosa Bispo (wey pipu kol "Jojó"), na shi tek ova afta ha. == Wie dem gada di tori == fr1pl67ftxx8swmmij4ywgw9hdmpoq6 36989 36988 2026-09-27T17:02:43Z Jessephu 1537 36989 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Olga de Alaketu''', wey pipu stil sabi as '''Mother Olga''' (1925 – 29 September, 2005), na one big Candomblé high priestess. Shi wok wel to mek sure sey Candomblé (one Afrika religion wey travu go Brazil) no mix with Catholicism.<ref>https://books.google.com/books?id=Uk1Tbdsq99gC&pg=PA200</ref><ref>https://muse.jhu.edu/article/524158</ref> ==How shi tek stat life and her wok== Iya Olga de Alaketu na for Salvador de Bahia shi [[bon]] in 1925. Shi bi pikin wey come fom one royal famili wey dem kol Aro for Ketu, wey dey for West Africa. Wen shi bi just 24 years old, dem mek am di head of Alaketu Candomblé community. Di plez na one of di oldest Candomblé hauz for Salvador de Bahia. Shi bi gud leader wey sabi wel, an wey pipu lov an respect til shi waka go meet ha ancestors. Iya Olga no just follow Yoruba tradishon, shi mek sure say di kolsho an customs stil dey. Shi stil join bodi for Brazilian society. ==Famili, how shi stat life, an wok== Iya Olga na descendant of one Ketu princess wey dem kidnap an kari go Bahia around 1636 to late 1700s. For Brazil, dem mek am the leader of one big Candomblé temple wey dem call Ile Maroia Laji for Salvador da Bahia. Dis temple na one of the oldest for Brazil, and e don see meni important pipu lik writer Jorge Amado an one French anthropologist. Wen govmet declare Ile Maroia Laji temple as nashonal heritage site, Cultural Minista Gilberto Gil tok sey, "For the past 40 years, we fit kol Mother Olga di biggest leader of Orisha religion for Brazil." Tradition difren bi sey dem no mix am wit Catholic tradishon wey Europeans bring kom. Iya Olga gro insaid dis strong Afro-Brazilian religion fom 1925. Shi die on September 29, 2005, because of diabetes, an dem bury her for Bosque da Paz Cemetery. Ha fest pikin, Jocelina Barbosa Bispo (wey pipu kol "Jojó"), na shi tek ova afta ha. == Wie dem gada di tori == 97hc4gf8e5aoxki7g5om6lq0dzgnfa1 36990 36989 2026-09-27T17:04:21Z Jessephu 1537 36990 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Olga de Alaketu''', wey pipu stil sabi as '''Mother Olga''' (1925 – 29 September, 2005), na one big Candomblé high priestess. Shi wok wel to mek sure sey Candomblé (one Afrika religion wey travu go Brazil) no mix with Catholicism.<ref>https://books.google.com/books?id=Uk1Tbdsq99gC&pg=PA200</ref><ref>https://muse.jhu.edu/article/524158</ref> ==How shi tek stat life and her wok== Iya Olga de Alaketu na for Salvador de Bahia shi [[bon]] in 1925. Shi bi pikin wey come fom one royal famili wey dem kol Aro for Ketu, wey dey for West Africa. Wen shi bi just 24 years old, dem mek am di head of Alaketu Candomblé community. Di plez na one of di oldest Candomblé hauz for Salvador de Bahia. Shi bi gud leader wey sabi wel, an wey pipu lov an respect til shi waka go meet ha ancestors. Iya Olga no just follow Yoruba tradishon, shi mek sure say di kolsho an customs stil dey. Shi stil join bodi for Brazilian society. ==Famili, how shi stat life, an wok== Iya Olga na descendant of one Ketu princess wey dem kidnap an kari go Bahia around 1636 to late 1700s. For Brazil, dem mek am the leader of one big Candomblé temple wey dem call Ile Maroia Laji for Salvador da Bahia. Dis temple na one of the oldest for Brazil, and e don see meni important pipu lik writer Jorge Amado an one French anthropologist. Wen govmet declare Ile Maroia Laji temple as nashonal heritage site, Cultural Minista Gilberto Gil tok sey, "For the past 40 years, we fit kol Mother Olga di biggest leader of Orisha religion for Brazil." Tradition difren bi sey dem no mix am wit Catholic tradishon wey Europeans bring kom. Iya Olga gro insaid dis strong Afro-Brazilian religion fom 1925. Shi die on September 29, 2005, because of diabetes, an dem bury her for Bosque da Paz Cemetery. Ha fest pikin, Jocelina Barbosa Bispo (wey pipu kol "Jojó"), na shi tek ova afta ha. == Wie dem gada di tori == [[Katigogri:Tori abaut pipul life]] 3bl6cxlic7d4bfte2x6iig4vgehkq55 36991 36990 2026-09-27T17:05:29Z Jessephu 1537 36991 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Olga de Alaketu''', wey pipu stil sabi as '''Mother Olga''' (1925 – 29 September, 2005), na one big Candomblé high priestess. Shi wok wel to mek sure sey Candomblé (one Afrika religion wey travu go Brazil) no mix with Catholicism.<ref>https://books.google.com/books?id=Uk1Tbdsq99gC&pg=PA200</ref><ref>https://muse.jhu.edu/article/524158</ref> ==How shi tek stat life and her wok== Iya Olga de Alaketu na for Salvador de Bahia shi [[bon]] in 1925. Shi bi pikin wey come fom one royal famili wey dem kol Aro for Ketu, wey dey for West Africa. Wen shi bi just 24 years old, dem mek am di head of Alaketu Candomblé community. Di plez na one of di oldest Candomblé hauz for Salvador de Bahia. Shi bi gud leader wey sabi wel, an wey pipu lov an respect til shi waka go meet ha ancestors. Iya Olga no just follow Yoruba tradishon, shi mek sure say di kolsho an customs stil dey. Shi stil join bodi for Brazilian society. ==Famili, how shi stat life, an wok== Iya Olga na descendant of one Ketu princess wey dem kidnap an kari go Bahia around 1636 to late 1700s. For Brazil, dem mek am the leader of one big Candomblé temple wey dem call Ile Maroia Laji for Salvador da Bahia. Dis temple na one of the oldest for Brazil, and e don see meni important pipu lik writer Jorge Amado an one French anthropologist. Wen govmet declare Ile Maroia Laji temple as nashonal heritage site, Cultural Minista Gilberto Gil tok sey, "For the past 40 years, we fit kol Mother Olga di biggest leader of Orisha religion for Brazil." Tradition difren bi sey dem no mix am wit Catholic tradishon wey Europeans bring kom. Iya Olga gro insaid dis strong Afro-Brazilian religion fom 1925. Shi die on September 29, 2005, because of diabetes, an dem bury her for Bosque da Paz Cemetery. Ha fest pikin, Jocelina Barbosa Bispo (wey pipu kol "Jojó"), na shi tek ova afta ha. == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] ek5qey8oekm29jrnh89zbquwx9nkb8g Isio Wanogho 0 2971 36997 36986 2026-09-28T00:10:53Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.6 36997 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Isio Wanogho''' (wey dem [[bon]] on November 17, 1983) na [[Naija]] supamodel, pesin wey dey rait for niuz-pepa , artistnwey sabi paint, an pesin wey sabi disain haus an rum for insaid . E stat modeli wok for 2002.<ref>http://allafrica.com/stories/201210270316.html</ref> ==Hau e Tek stat laif== Wanogho na Naija pikin. E go Mayflower Skul, wia shi do im pamari an sekondri edukeshon. Afta dat wan, Wanogho waka go Paris, France, wia shi stodi ''Interior Design'' rish di levu of M.Sc. For 2008, Wanogho stil go [[w:University_of_Dundee|Yunivasiti of Dundee]], wia shi get B.A for Paintin an shi len hau to draw, paint an do akt with im and. Yoruba kolsho na wetin dey ginjs im akt wok.<ref>{{Cite web |url=http://www.punchng.com/spice/my-favourites/i-hope-to-get-married-soon-isio-wanogho/ |title=Archive copy |access-date=2026-09-26 |archive-url=https://web.archive.org/web/20150521041834/http://www.punchng.com/spice/my-favourites/i-hope-to-get-married-soon-isio-wanogho/ |archive-date=2015-05-21 |url-status=dead}}</ref><ref>https://web.archive.org/web/20150521125209/http://dailytimes.com.ng/isio-wanogho-announced-as-face-of-diesel-nigeria/</ref> ==How shi tek stat ha wok== Na one pesin wey dey find models, wey im nem na Otu Winpana, ci Wanogho wen shi dey go hauz fom private lesson. Shi leta join one beauty competishon for 2002 wey dem kol QueenAfrik beauty pageant, an shi rish final level for di contest. For 2015, dem chuz Wanogho as DIESEL campaign ambassador, an shi kom stil be di fez of kompini. Shi stat to dey present for TV fom 2006. By 2009, shi don bi presenta for one fashion TV station wey be part of Soundcity, wey dem kol Spice TV. For 2012, shi stat ha own kompini wey shi nem Isio De-laVega Design Studios (IDDS). Wanogho don win plenti awods lik: .2010 FAB Awards – Best Presenter .2010 African Youth Society – Role Model Award .2010 NMAA – Best Model-Presenter Award For 2014, she akt for Ndani TV shows wey dem dey kol Gidi Up an Badt Guy. ==Awards and Nominations== .2011: African Youth Society – Honorary Achievement Award and African Role Model .2010: FAB International Magazine – Model of the Year .2010: Nigerian Model Achievers Award – Best TV Presenter .2009: The Future Awards Africa – Model of the Year Finalist .2010: The Future Awards – TV Presenter of the Year (Nominee) .2009: Exquisite Magazine – Finalist for Female TV Presenter of the Year .2017: YNaija/Leading Ladies Africa – One of the 100 Most Inspiring Women for Naija ==Wia dem gada tori== [[Katigori:Tori abaut pipul life]] rqzzful9aj08vmpxcb5y4u74hfixa5j Ado Ekiti 0 3589 36994 2026-09-27T17:17:19Z Jessephu 1537 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1364350737|Ado Ekiti]]" 36994 wikitext text/x-wiki '''Ado Ekiti''' na di Kapita of Ekiti stet. Na also di headquarter of Ekiti sentra district wey dey southwest for Naija.<ref>{{Cite web |title=Ado-Ekiti {{!}} Location, Facts, & History |url=https://www.britannica.com/place/Ado-Ekiti |access-date=2021-06-25 |website=Encyclopedia Britannica |language=en}}</ref> == Tori abaut am == Ewi Awamaro wey be di son of Biritikolu found di place. d99fxcr09x93ye2afjvqmtpjzsq9k85 36995 36994 2026-09-27T17:18:42Z Jessephu 1537 36995 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ado Ekiti''' na di Kapita of Ekiti stet. Na also di headquarter of Ekiti sentra district wey dey southwest for Naija.<ref>{{Cite web |title=Ado-Ekiti {{!}} Location, Facts, & History |url=https://www.britannica.com/place/Ado-Ekiti |access-date=2021-06-25 |website=Encyclopedia Britannica |language=en}}</ref> == Tori abaut am == Ewi Awamaro wey be di son of Biritikolu found di place. == Wie dem gada di tori == tmf548nq7vw5tkkde4qz9502kwdhfp8 36996 36995 2026-09-27T17:19:07Z Jessephu 1537 36996 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ado Ekiti''' na di Kapita of Ekiti stet. Na also di headquarter of Ekiti sentra district wey dey southwest for [[Naija]].<ref>{{Cite web |title=Ado-Ekiti {{!}} Location, Facts, & History |url=https://www.britannica.com/place/Ado-Ekiti |access-date=2021-06-25 |website=Encyclopedia Britannica |language=en}}</ref> == Tori abaut am == Ewi Awamaro wey be di son of Biritikolu found di place. == Wie dem gada di tori == o0120gppmruggf6mthzy5wb6j2h63yg Abrocodes 0 3590 36998 2026-09-28T08:29:59Z Abrotem 4103 wikipedia of my subject Abrocodes 36998 wikitext text/x-wiki {{Short description|Nigerian full-stack developer and content creator}} {{Infobox social media personality | name = Areo Abraham Temitope | image = AbrocodesImage.jpg | caption = Temitope in Nigeria (2026) | birth_name = Areo Abraham Temitope | birth_date = 13 October 2006 | birth_place = [[Lagos]], Nigeria | occupation = {{hlist|Full-stack developer|actor|content creator}} | years_active = 2022–present | known_for = abrocodes | website = {{URL|abrahamtemitope.is-a.dev}} | stats_update = 28 September 2026 }} '''Areo Abraham Temitope''' (born 13 October 2006), wey people sabi online as '''abrocodes''', be Nigerian full-stack software developer, actor, editor, and content creator wey dey stay Lagos. He sabi do web development, software-as-a-service (SaaS) applications, and automation tools wella. == Early life == Dem born Temitope for Lagos, Nigeria, on 13 October 2006. He go school for Osun State University, where he study Mechanical Engineering. == Career == As he dey use the name '''abrocodes''', Temitope be full-stack developer and entrepreneur wey focus on scalable systems and software-as-a-service (SaaS) applications. He don build different automation software and open-source tools. Notable projects wey he do include WhatsMeBot, which be automation tool. Temitope also be the creator of ''ab-downloader'', one open-source [[npm]] library. This tool don turn major utility for developers and tech professionals, as e dey get over 100k downloads every week.<ref>{{Cite web |title=ab-downloader on npm |url=https://www.npmjs.com/package/ab-downloader |website=Node Package Manager |date=2026-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> He dey very active for the open source community, as he dey always develop and drop utility tools on his GitHub profile (Abrocode) to assist other developers.<ref>{{Cite web |title=AbroCode |url=https://github.com/AbroCode |website=GitHub |date=2026-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> Apart from his software engineering work, Temitope dey focus on technical branding and web architecture. He dey use structured schema data to connect his digital identities across platforms like GitHub, LinkedIn, and his TikTok channels. He dey manage his tech business while he still dey pursue his degree in mechanical engineering. Alongside his work for software development, Temitope also dey involved for the Nigerian film industry. He work as part of the team for the making of the movie ''Oversabi Aunty'' (2025).<ref>{{Cite web |year=2025 |title=Oversabi Aunty |url=https://www.imdb.com/title/tt38999905/ |website=IMDb |date=2025-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> He don also earn production credits on top other movies like ''Call of my life'', ''Gangs of Lagos'', and ''The Covenant''.<ref>{{Cite web |title=Areo Abraham Temitope |url=https://www.imdb.com/name/nm18938062/ |website=IMDb |date=2026-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> TV Guide don also recognize his profile for the entertainment industry.<ref>{{Cite web |date=2026-09-27 |title=Abrocodes Credits |url=https://www.tvguide.com/celebrities/abrocodes/credits/3061189165/ |website=TV Guide |access-date=2026-09-28}}</ref> == References == {{reflist}} rfc3z8ej0o7pvwnp3qtomtueq21yrfi 36999 36998 2026-09-28T08:40:22Z Abrotem 4103 update on the image 36999 wikitext text/x-wiki [[File:AbrocodesImage.jpg|thumb|right|Temitope in Nigeria (2026)]] '''Areo Abraham Temitope''' (born 13 October 2006), wey people sabi online as '''abrocodes''', be Nigerian full-stack software developer, actor, editor, and content creator wey dey stay Lagos. He sabi do web development, software-as-a-service (SaaS) applications, and automation tools wella. == Early life == Dem born Temitope for Lagos, Nigeria, on 13 October 2006. He go school for Osun State University, where he study Mechanical Engineering. == Career == As he dey use the name '''abrocodes''', Temitope be full-stack developer and entrepreneur wey focus on scalable systems and software-as-a-service (SaaS) applications. He don build different automation software and open-source tools. Notable projects wey he do include WhatsMeBot, which be automation tool. Temitope also be the creator of ''ab-downloader'', one open-source [[npm]] library. This tool don turn major utility for developers and tech professionals, as e dey get over 100k downloads every week.<ref>{{Cite web |title=ab-downloader on npm |url=https://www.npmjs.com/package/ab-downloader |website=Node Package Manager |date=2026-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> He dey very active for the open source community, as he dey always develop and drop utility tools on his GitHub profile (Abrocode) to assist other developers.<ref>{{Cite web |title=AbroCode |url=https://github.com/AbroCode |website=GitHub |date=2026-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> Apart from his software engineering work, Temitope dey focus on technical branding and web architecture. He dey use structured schema data to connect his digital identities across platforms like GitHub, LinkedIn, and his TikTok channels. He dey manage his tech business while he still dey pursue his degree in mechanical engineering. Alongside his work for software development, Temitope also dey involved for the Nigerian film industry. He work as part of the team for the making of the movie ''Oversabi Aunty'' (2025).<ref>{{Cite web |year=2025 |title=Oversabi Aunty |url=https://www.imdb.com/title/tt38999905/ |website=IMDb |date=2025-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> He don also earn production credits on top other movies like ''Call of my life'', ''Gangs of Lagos'', and ''The Covenant''.<ref>{{Cite web |title=Areo Abraham Temitope |url=https://www.imdb.com/name/nm18938062/ |website=IMDb |date=2026-09-27 |access-date=2026-09-28}}</ref> TV Guide don also recognize his profile for the entertainment industry.<ref>{{Cite web |date=2026-09-27 |title=Abrocodes Credits |url=https://www.tvguide.com/celebrities/abrocodes/credits/3061189165/ |website=TV Guide |access-date=2026-09-28}}</ref> == References == {{reflist}} s537zw6rclg5p4i05netne1z01936kh