Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.24 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Asisat Oshoala 0 144 37635 26153 2026-10-15T19:30:37Z Jessephu 1537 37635 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Asisat Lamina Oshoala''' MON (dem [[bon]] am for 9 October 1994) na [[Naija]] fimeli futbola wey play as strika for Primera Division klob FC Barcelona Fimeli an kaptain fo Naija wumen's nashonal tim.<ref>https://www.thecable.ng/interview-falcons-good-enough-to-overcome-tough-olympic-group-says-oshoala/</ref> Meni pipul agre say shi dey fo Afrika bes wuman futbola an one of di bes fo di wod, na shi get awod pas fo Afrika futbola, shi don get four Afrikan women's futbola of di year awod.<ref>https://www.nytimes.com/athletic/2717486/2021/07/19/asisat-oshoala-as-much-as-education-is-important-sport-is-also-important/</ref> Oshoala don play fo klobs in England lik Arsenal an Liverpool, Chinese klob Dalian, an Naijà Rivers Angels an FC Robo. Na shi win 2015 FA Women's kop wit Arsenal; two ''leaque championship'' an a kup wit Dalian; an di ''2019-20 Copa de la Reina'' an 2019-20 ''supercopa de Espańa Femenina'' wit Barcelona. Na shi bi di first Afrikan(an Naijà) playa wey go skore goal fo ''UEFA Women's Champions League'' final, an wey hep Barcelona reech final 3 times, an one final. On 16 May 2021, Na shi bi di first Afrika woman wey go win Uefa Champions League, Afta Barcelona win Chelsea 4-0 fo finals. Na shi skore goal pas fo di 2014 ''FIFA U -20 Women's world cup'' an na shi bi di bes playa fo di tonament. Na shi bi di bes playa fo an sekond persin wey skore pas fo Supa Falcon teem who win di 2014 FiFA women's Afrika Championship. Fo September 2014, dem mek Oshaola nem dey fo ''Member of the Order of —the Niger'' .Na foma president of Naijà, wey bi Godluck Jonathan put Oshoala nem. Fo 2021 her nem dey insaid Forbes 30 onda 30. ==Im Klob Karier== ''LIVERPOOL 2015 - 2016'' Na 23 January 2015, Oshoala join Liverpool fo England's women's supa Leaque. Di klob manaja, Matt Beard, tok say shi bi one of di bes playa fo di wod. Na shi bi di fes playa wey go play fo England women's Leaque. Oshoala get wund fo leg an shi no play fo two month, Shi stil skore three goals fo Liverpool fo 2015. Di fes goal wey shi skore na di match dey play wit Brimigham City fo April 1. Wen Liverpool play wit Manchester City shi skore anoda goal. Shi kon skore di third goal fo Liverpool, wen dey play wit Arsenal fo 12 July. Fo insaid January 2014, Liverpool tok say Oshoala don dey tok wit Arsenal fo niu kontract. ''Arsenal:: 2016-2017'' Fo March 2016 Oshaola du kontract wit Arsenal. Arsenal manaja tok say Oshoala sabi skore gooal wel an shi bi beta playa for di teem. Oshoala hep Arsenal win di 2016 FIFA women's kop final fo May 14. wey bi di 14 kop wey di klob don win. Oshoala play 13 times fo di klop fo 2016 an na two goals shi skore. ''Dalian Quanjuian'' Na 10 February shi du kontrat wit Chinese klob wey bi Dalian. Na fo 2017 season, shi skore 12 goals wey shi tek hep Dalian Quanjuain win kop. Na Shi kolet awod fo persin wey skore goal pass. Na dat year shi stil skore four goals, wey shi tek hep im klop win Shanghai 5-3 mek dem fo tek kari kop wey bi Women's Supa kop. For October 2018 shi hep im klob win di Championship League fo di sekond time. ''FC BARCELONA: 2019- Present'' Fo 31 January 2019, Fc Barcelona sign Oshoala fo loan til di season go end. Fo May 31, 2019, Barcelona kon tok say dey don du anoda kontrat wit am til di end of di 2022. Shi skore seven goals fo seven match wey shi play fo di 2018-19 season. Barcelona finish sekond fo di season wit 25-2-3 rekod. Na Oshoala skore di onli goal wen Lyon win dem 4-1 fo 2019 UEFA Women's Champions League Final. Na shi bi di fes Naijà an Afrika wey go skore fo Champions League Final. Fo di 2019-20 season, Oshaola paly 19 times fo Barcelona. Shi skore two goals fo im klob wen dey play Atletico Madrid fo 19 September 2019. Fo October, shi skore two goals wey im teem win Real Madrid. Fo January 11, 2020, Oshoala skore four goals fo insaid di 6-0 wey im teem win CD Tacon. Na Barcelona dey fo nomba 1 fo di table dat year. Na Oshoala bi di sekond person wey skore pas, shi skore 20 goals. ==Oshoala Kain Gam== Oshaola dey play fo Naijà team as Atakin Midfielder. Pipul dey kol am ''Seedorf''. Na ''Superzee'' som of im frend dey kol am. ==Kontri Karia== Na September 2013 Oshoala fest play fo im kontri sinior teem. Na Oshaola bi di bes playa fo di 2014 FIFA Onda 20 women wod kop, na shi kolet awod pas fo di 2014 women wod kop, shi skore seven goals. Na shi bi di bes playa fan sekond persin wey skore pas fo di ''Super Falcon'' teem wey win di ''2014 Africa Women Championship''. Na shi win di ''BBC awod fo women footballer of the year 2015''. Fo September 2014, dem mek am Memba of di Order of Niger, na bifor Naijà president Ebele Godluck Jonathan give am. Fo June 8 2015, Oshoala skore im fes 2015 FIFA Wumen's Wod kop goal, wen shi skore di sekond teem goal fo 3-3 draw wit Sweden insaid winnipeg. Oshaola dey amog di Supa Falcon teem wey win Afrika wumen championship fo 2016 an 2018. Shi skore three gaols fo di 2018 kup,wey dem play fo Ghana. Na Oshaola bi di sekond captain fo Supa falcon teem, fo di 2019 FIFA wumen's wod kop fo France. Na Oshaola skore fo di sekond match wey dey tek win South Korea 2-0. Na shi dem giv bes playa of di match. FIFA kol Oshaola nem fo insaid playa wey skore bes goal fo di Competition. Wit Oshaola di teem finish fo third fo grup A. Germany an Naijà play fo d nex stag,dem win Nigeria 3-0 fo di match. {| class="wikitable" |+ Kontri Goals |- ! Kompetition !!Goals!!Year |- | FIFA U-20 Wumen's wod kop || 7|| 2014 |- | FIFA Wumen's Wod kop||2 || (1 fo 2015),(1 fo 2019) |- | Afrika Wumen's kop of Nation||13||(4 fo 2014),(6 fo 2016),(3fo2018) |- | Afrika Wumen's Kop of Nation's kolifikation||6|| (4 fo 2014),(2 fo 2018) |- | CAF Wumen's Olympic kolification||2|| (2 fo 2020) |- | Cyprus Wumen's kop||2||2 fo 2019 |- | Turkish Wumen's kop||4||(4 fo 2021) |} ==Honors== Rivers Angels .Nigerian Wumen's Championship : (2014) .Nigerian Wumen's Kop: 2013, 2014 ARSENAL .FA Wumen's Kop: 2015-16 Dalian Quanjian FC .Chinese Wumen's Leaque : 2017, 2018 FC Barcelona .Primera División: 2019-20,2020-21,2021-22 .UEFA Wumen's Champions Leaque: 2020-21, .Supacopa dé Espańa Femenina: 2019-20,2021-22 .Copa de la Reina: 2019-20,2020-21 Nigeria .Afrika Wumen Championship: 2014,2016,2018 .FIFA U-20 Wumen's wod kop sekond position 2014 Individual .BBC Wumen's futbola fo di year: 2015 .Queen fo di field awod 2014 .Afrika Wumen's futbola fo di year: 2014,2016,2017,2019,2022 .Afrika Wumen's Youth futbola fo di year: 2014 .Afrika Wumen's Championship Golden Ball: 2014 .Afrika Wumen's Championship Golden Booth: 2016 .FIFA U-20 Wumen's Championship Golden Booth : 2014 .FIFA U-20 Wumen's Wod kop Golden Ball: 2014 .Primera Division Top scorer: 2021-22 .Chinese Wumen's Supa Leaque Top Scorer: 2017 .IFFHS CAF Bes Wuman playa fo 10 years 2011- 2020 .IFFHS CAF Wumen team fo 10 years 2011 - 2020 .Eagles Naijà Wumen's most Valuable playa fo di season 2020-2021 ==Oda Wok== Oshoala stat Oshaola Foundation to hep girls fo Afrika wey sabi play ball fo year 2019 .Na evri year shi dey arenj ball fo dem to dey play, wey dem dey kol futbol4girls fo Legos. Shi dey unda kontrat wit NIKE. Fo 2021, Asisat nem dey fo Forbes 30 unda 30. Fo October 2021, shi dey fo amog FIFA adviser grup, wet dey giv tel dem how to gro Wumen's futbol. ==Pasonal Lif== Oshaola tok sey Wen shi komot fo Skol go play ball im papa an Mama no sopot am. Na Moslem shi bi. == Wia dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] mwbent8lvt4l8vcizjadtu2vb4bvudx Kareem Adepoju 0 566 37633 36062 2026-10-15T19:27:56Z Jessephu 1537 37633 wikitext text/x-wiki '''Kareem Adepoju''' wey pipu sabi wella as ''Baba Wande'' na Naijá fim aktor, raita, an podusa. E dey popula wen e akt as ''Oloye Otun'' inside di fim Ti Oluwa Ni Ile. ==Som of e wok== *''Oluweri Magboojo'' *''Ti Oluwa Ni Ile (1993)'' *''Ayọ Ni Mọ Fẹ (1994) as Chief Adeleke'' *''Abeni (2006) as Baba Wande'' *''Arugba (2008) as Aigoro'' *''Igbekun'' *''Òbúko Dúdú'' *''Ika lomo ejo'' *Enu Eye (2010) *Anikulapo (2022) as Ojumo Chief *Osa meji == Wia dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] m3c2fm6uokry0btje6ncm7sr7gvqt7t 37634 37633 2026-10-15T19:28:49Z Jessephu 1537 37634 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Kareem Adepoju''' wey pipu sabi wella as ''Baba Wande'' na Naijá fim aktor, raita, an podusa. E dey popula wen e akt as ''Oloye Otun'' inside di fim Ti Oluwa Ni Ile.<ref>https://www.naij.com/417468-veteran-actor-baba-wande-talks-about-buhari-and-gej.html</ref><ref>https://thenationonlineng.net/sad-im-billionaire-even-veteran-actor-kareem-adepoju-aka-baba-wande/amp/</ref> ==Som of e wok== *''Oluweri Magboojo'' *''Ti Oluwa Ni Ile (1993)'' *''Ayọ Ni Mọ Fẹ (1994) as Chief Adeleke'' *''Abeni (2006) as Baba Wande'' *''Arugba (2008) as Aigoro'' *''Igbekun'' *''Òbúko Dúdú'' *''Ika lomo ejo'' *Enu Eye (2010) *Anikulapo (2022) as Ojumo Chief *Osa meji == Wia dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] 5q2vylwg0rs3kteu83uhsdg3p2mvwr1 Simon Onwu 0 835 37628 16718 2026-10-15T18:48:09Z Dokimazo99 2891 37628 wikitext text/x-wiki {{Databox}} Dr '''Simon Ezevuo Onwu''' (28 December 1908 - 4 June 1969) na Naijá dokto an im bi di nomba one pesin wey bikom dokto from Ibo pipul. <ref>https://en.wikipedia.org/wiki/Obi_Nwakanma</ref> ==How im tek stat life== Dem born am for 28 December 1908 for Udi Lokal Govment Area wey dey for Enugu State. Im bi di pikin of Chif Amadi Onwubunta an Madam Nwalute Onwubunta wey kom from Amozolla Affa wey dey for di same Udi Lokal Govment Area. ==How im tek go skul== Simon stat pramari skul for St. Mary's School for Onitsha where im grow as Catholic. Afta im finish skul there, im go Wesley Boys' High School for Lagos bifor im kom go King's College for di sem Lagos. E no finish im sekondri skul for Lagos bikos e folo Chif Onyeama Onwusi as im pesona asistant go United Kingdom. E leta go bak to Britain for 1925 to go skul an for 1927 e kolet im London Matriculation Certificate. ==How im tek wok== Dr. Simon Onwu kom bak to Naijá for 1933 an join di Colonial Civil Service as junio medikal ofisa for Port Harcourt where im wok for 2 years. ==Wia dem gada di tori == n19oc6qhoy9sp86habcic1qppbyrfuq 37629 37628 2026-10-15T18:50:02Z Dokimazo99 2891 37629 wikitext text/x-wiki {{Databox}} Dr '''Simon Ezevuo Onwu''' (28 December 1908 - 4 June 1969) na Naijá dokto an im bi di nomba one pesin wey bikom dokto from Ibo pipul. <ref>https://en.wikipedia.org/wiki/Obi_Nwakanma</ref> ==How im tek stat life== Dem born am for 28 December 1908 for Udi Lokal Govment Area wey dey for Enugu State. Im bi di pikin of Chif Amadi Onwubunta an Madam Nwalute Onwubunta wey kom from Amozolla Affa wey dey for di same Udi Lokal Govment Area. ==How im tek go skul== Simon stat pramari skul for St. Mary's School for Onitsha where im grow as Catholic. Afta im finish skul there, im go Wesley Boys' High School for Lagos bifor im kom go King's College for di sem Lagos. E no finish im sekondri skul for Lagos bikos e folo Chif Onyeama Onwusi as im pesona asistant go United Kingdom. E leta go bak to Britain for 1925 to go skul an for 1927 e kolet im London Matriculation Certificate. ==How im tek wok== Dr. Simon Onwu kom bak to Naijá for 1933 an join di Colonial Civil Service as junio medikal ofisa for Port Harcourt where im wok for 2 years. ==Wia dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] 32pdebdtqcc2tlcnv1ddv5oqw293rub Igbodo 0 2152 37632 35983 2026-10-15T19:26:31Z Jessephu 1537 37632 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Igbodo''' na di town wey dey for [[Delta State]], [[Naija|Nageria]].<ref>{{Cite web |title=Day-old baby emerges crown prince of Igbodo Kingdom |url=https://www.vanguardngr.com/2014/08/day-old-baby-emerges-crown-prince-igbodo-kingdom/}}</ref><ref>{{Cite web |title=Igbodo community chases Obi's wife from palace |url=https://www.vanguardngr.com/2012/12/igbodo-community-chases-obis-wife-from-palace/}}</ref> == Were dem gada di tori == [[Category:Shot atikul dem]] ph4un10gh9835xn0jvfs355si8e1mjp Afang Soup 0 3442 37630 35214 2026-10-15T18:51:45Z Dokimazo99 2891 37630 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Afang Soup''' na one lokal soup wey di Efik pipul of Cross River Stet an [[Akwa Ibom State|Akwa Ibom Stet]] dey mek. Kross Riva Stet an Akwa Ibom Stet na stet wey de insaid [[Naija]]. Afang soup stil dey popula wel wel with di Oron pipul wey de Akwa Ibom Stet. Ibibo pipul wey de stey for Akwa Ibom boro di soup an tek am as pat of dia kolsho. Pipul dey chop Afang soup for dia home an dem stil dey chop am wel wel for weddin, bai-day, beriah serimoni, an festiva wey dem dey du for souta pat of Naija. Afang soup dey swit wel wel. E gud for bodi wel wel.<ref>https://www.yummymedley.com/nigerian-afang-soup/</ref><ref>https://www.mydiasporakitchen.com/nigerian-afang-soup/</ref> ==Wetin dem yuz mek am== Di tin-dem wey dem tek dey yuz am na: *beef *fish (di one wey don dry) *palm orye == wia dem fit rid am == [[Katigori:Naija sup]] 4n5p6ijys12m0nbl03yvp3qwk4cot9b Katigori:Naija sup 14 3658 37631 2026-10-15T18:52:05Z Dokimazo99 2891 Created page with "Naija sup" 37631 wikitext text/x-wiki Naija sup 5fl9cmfdmxbdug985hzlvcg5n1o6fb6 Yuza tok abaut am:Dokimazo99 3 3659 37636 2026-10-15T20:14:26Z Biowikician 24 Created page with "==Welcome to Naija Wikipedia== @[[Dokimazo99|Dokimazo99]], Welcome to the Naija Wikipedia. We are happy to have you here. Please, take your time to familiarize yourself with the Naija orthography agreed upon in this Wiki. Happy editing~~~~" 37636 wikitext text/x-wiki ==Welcome to Naija Wikipedia== @[[Dokimazo99|Dokimazo99]], Welcome to the Naija Wikipedia. We are happy to have you here. Please, take your time to familiarize yourself with the Naija orthography agreed upon in this Wiki. Happy editing[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 21:13, 15 October 2026 (WAT) gml9wh8o1lfnukcvqph8gs3ej5pasyz 37637 37636 2026-10-15T20:20:29Z Biowikician 24 37637 wikitext text/x-wiki ==Welcome to Naija Wikipedia== @[[Dokimazo99|Dokimazo99]], Welcome to the Naija Wikipedia. We are happy to have you here. Please, take your time to familiarize yourself with the Naija orthography agreed upon in this Wiki. Happy editing[[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 21:20, 15 October 2026 (WAT) h3crg02nkdpenga4kb91hg2wv1adl4r Aliyu Audu Abubakar 0 3660 37638 2026-10-15T20:49:03Z BLISSABC 3725 Created page with "'''Aliyu Audu Abubakar''' (dey [[bon]] am 15 June 1996) na [[Naija]] futbola wey dey plei sentra bak for Malaysia A1 Semi-Pro Ligi klub Perak FA." 37638 wikitext text/x-wiki '''Aliyu Audu Abubakar''' (dey [[bon]] am 15 June 1996) na [[Naija]] futbola wey dey plei sentra bak for Malaysia A1 Semi-Pro Ligi klub Perak FA. e0h6f65xvrrt0w07o2hmm2m5myaoz4i 37639 37638 2026-10-15T20:49:46Z BLISSABC 3725 37639 wikitext text/x-wiki '''Aliyu Audu Abubakar''' (dey [[bon]] am 15 June 1996) na [[Naija]] futbola wey dey plei sentra bak for Malaysia A1 Semi-Pro Ligi klub Perak FA. ==Hau e tek stat laif an plei futbol== Na for 15 June 1996 dey bon Aliyu Audu Abubukar for Naija. E stat to dey plei futbol for Mutunchi Akademi wey de [[Kaduna State|Kaduna Stet]]. Dey pik Abubukar as one of di pleya wey go go plei for Naija Nashonal Onda-17 futbol tim wey go plei di 2013 FIFA U-17 Wold Kup wey hapun for United Arab Emirates. Abubukar plei insaid faiv mach wey Naija plei. Insaid di faiv mach na di faina mach wey Naija tim tek win Mexico. Evun sey Abubukar de insaid di Naija 2013 FIFA U-17 wold kup tim wey win di kup, e no enta di sinior tim. Abubukar sinior karia na jos to dey plei for smol smol difren klub wey de lowa yurop an Asia ligi. g8k0l6x0dimn4vqeuz67fl737k16urh 37640 37639 2026-10-15T20:52:28Z BLISSABC 3725 /* Hau e tek stat laif an plei futbol */ 37640 wikitext text/x-wiki '''Aliyu Audu Abubakar''' (dey [[bon]] am 15 June 1996) na [[Naija]] futbola wey dey plei sentra bak for Malaysia A1 Semi-Pro Ligi klub Perak FA. ==Hau e tek stat laif an plei futbol== Na for 15 June 1996 dey bon Aliyu Audu Abubukar for Naija. E stat to dey plei futbol for Mutunchi Akademi wey de [[Kaduna State|Kaduna Stet]]. Dey pik Abubukar as one of di pleya wey go go plei for Naija Nashonal Onda-17 futbol tim wey go plei di 2013 FIFA U-17 Wold Kup wey hapun for United Arab Emirates. Abubukar plei insaid faiv mach wey Naija plei. Insaid di faiv mach na di faina mach wey Naija tim tek win Mexico. Evun sey Abubukar de insaid di Naija 2013 FIFA U-17 wold kup tim wey win di kup, e no enta di sinior tim. Abubukar sinior karia na jos to dey plei for smol smol difren klub wey de lowa yurop an Asia ligi. Bikos of hau e tek plei for Naija, dem giv Abubukar di M.O.N. (Memba of di Orda of di Niger) bai Naija govamet. ==Yurop klub karia== For December 2014, Abubukar sain a tri-yias kontrat wit Ashdod bifor livin di klub folorin dia religeshon at di end ofdi 2014-15 sisin. Wen e komot fom Ashod, wan Seria A klub tok sey dey wan bai am. For December 2015, wan sport niuz-pepa, AllNigeriaSoccer tok sey Abubakar don enta faina stej to fit sain for wan Seria A klub. Bot for March 2016, Abubukar sain wan-yia kontrat wit KuPS afta e don du traya wit dem. Afta wan-yia don pass finish, Abubakar sain for Dila Gori in February 2017. 2hz84wc33rffakniqlq00b88kkhuzbe 37641 37640 2026-10-15T21:51:34Z BLISSABC 3725 37641 wikitext text/x-wiki '''Aliyu Audu Abubakar''' (dey [[bon]] am 15 June 1996) na [[Naija]] futbola wey dey plei sentra bak for Malaysia A1 Semi-Pro Ligi klub Perak FA..<ref>{{Cite web|url=https://cms.fam.org.my/v1/teamdetail/czo1OiJQZXJhayI7/W2025MA1#player|title=Perak FA 2025 players|publisher=FAM|accessdate=28 September 2025}}</ref> ==Hau e tek stat laif an plei futbol== Na for 15 June 1996 dey bon Aliyu Audu Abubukar for Naija. E stat to dey plei futbol for Mutunchi Akademi wey de [[Kaduna State|Kaduna Stet]]. Dey pik Abubukar as one of di pleya wey go go plei for Naija Nashonal Onda-17 futbol tim wey go plei di 2013 FIFA U-17 Wold Kup wey hapun for United Arab Emirates. Abubukar plei insaid faiv mach wey Naija plei. Insaid di faiv mach na di faina mach wey Naija tim tek win Mexico. Evun sey Abubukar de insaid di Naija 2013 FIFA U-17 wold kup tim wey win di kup, e no enta di sinior tim. Abubukar sinior karia na jos to dey plei for smol smol difren klub wey de lowa yurop an Asia ligi.<ref>{{Cite web |url=https://www.fifa.com/tournaments/mens/u17worldcup/uae2013 |title=FIFA U-17 World Cup UAE 2013 |website=FIFA |access-date=26 April 2026}}</ref><ref>{{Cite web |url=https://www.worldfootball.net/person/pe335012/aliyu-abubakar/ |title=Aliyu Abubakar » Profile |website=WorldFootball.net |access-date=26 April 2026}}</ref><ref>{{Cite web |url=https://us.soccerway.com/player/abubakar-aliyu/0h9nIFy4/ |title=Aliyu Abubakar - Soccerway profile |website=Soccerway |access-date=26 April 2026}}</ref> Bikos of hau e tek plei for Naija, dem giv Abubukar di M.O.N. (Memba of di Orda of di Niger) bai Naija govamet. ==Yurop klub karia== For December 2014, Abubukar sain a tri-yias kontrat wit Ashdod bifor livin di klub folorin dia religeshon at di end ofdi 2014-15 sisin.<ref>{{cite web|title=Abubakar Thrilled To Have Signed For Ashdod|url=http://www.sl10.ng/news/articles/categories/nigeria-players-abroad/aliyu-abubakar-thrilled-to-pen-three-year-deal-with-ms-ashdod/196529|website=sl10.ng|publisher=SL10|accessdate=26 April 2017|date=26 December 2014}}</ref> Wen e komot fom Ashod, wan Seria A klub tok sey dey wan bai am. For December 2015, wan sport niuz-pepa, AllNigeriaSoccer tok sey Abubakar don enta faina stej to fit sain for wan Seria A klub. Bot for March 2016, Abubukar sain wan-yia kontrat wit KuPS afta e don du traya wit dem. Afta wan-yia don pass finish, Abubakar sain for Dila Gori in February 2017. ==Wie wi gada di Tori== {{Reflist}} be25r7xuouwfj89yb9eufufg3w4x7bk