Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.24 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Naija 0 642 37643 36783 2026-10-16T18:40:02Z EdoDavid 2411 37643 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Naija'''/'''Naijiria'''/'''Nigeria''' (Inglish: Nigeria) na one kontri for Afrika. Di ''Federal Republic of Nigeria'', wey evribodi dey kol Naija, na kontri wey dey bitwin sentra and West Afrika. Naija get borda with Niger for di north, [[Chad]] for di northeast, [[Cameroon]] in di southeast, an [[Benin]] in di west. E kom jam wota for saut on top di Gulf of Guinea wey dey Bar-beach (Atlantic Ocean). Naija get 36 stet an Fediral kapita Teritiri, wey di kapital dey [[Abuja]]. Naija no get govament riligion an na chuz di pipul dey chuz dia god or oga.<ref>Nigerian Constitution [https://web.archive.org/web/20200515002448/https://www.nigeria-law.org/ConstitutionOfTheFederalRepublicOfNigeria.htm#Powers_of_Federal_Republic_of_Nigeria], Nigerian law</ref><ref>Pereltsvaig, Asya (16 June 2011) http://www.languagesoftheworld.info/geolinguistics/linguistic-diversity-in-africa-and-europe.html</ref> Naija bi di aria of plenti plenti kindom an tribal stets for meni years. Bot dat na bifor, as e dey todey, na as how di oyinbo pipul put am dat time for 19th senturi wen British join Southern Naija an Northern Naija. <ref>"[https://www.pbs.org/newshour/arts/africa-jan-june07-ethnic_04-05 Ethnicity in Nigeria]". PBS. 5 April 2007. Archived from the original on 6 October 2017. Retrieved 9 May 2015.</ref>Na dem arenj di administrativ an lega sistem wen dem dey yuz shiefs du indiret rulaship. Naija komot for Britain hand inside 1960 an bigin waka sepirate waka. Dem kom fight broda-broda war fom 1967 go rish 1970. Wen war finish dem kom dey chenj fom sivilian president with elekshion to militiri govament wey dey yuz pawa dey rul. Las las for 1999, dem kom chuz president by democrasi. Di elekshion wey Naija pipul du for 2011 bi di fest taim wey evribodi gree se di elektion no get kalo kalo or wuru wuru.<ref>Nossiter, Adam (16 April 2011) [[https://www.nytimes.com/2011/04/17/world/africa/17nigeria.html?pagewanted=1&_r=1&hp]] The New York Times </ref> Pipul dey laik kol Naija di "Giant of Africa", bikos e get plenti pipul an big ekonomi. <ref> Nigeria: Giant of Africa, by Peter Holmes 1987 </ref> As 186 million human-bein dey inside, Naija Kari pipul pas for Afrika an na nomba 7 e dey for the wold. And na Naija bi di nomba 3 for kontri wey get yong yong boiz and gel pass; e get more dan 90 million pipul wey neva rish 18 years. Di kontri na moultinashional stet as e get 250 ethnic grops. The 3 grup wey plenti pas na Awusa, Ibo and Yoroba; all dis ethnic grop get pass 250 langwej an evri ethnic grop get difrent parole and tradishions. Federal govament dey yuz English langwej, an Ibo, Yoroba and Awusa na for inside regions dem. Like half of Naija pipul na Kristian an meni if dem dey stei saut of di kontri an di oda haf na Muslims for north of di kontri. Naija stil get smol pipul wey dey go lokal shrine ples like di Babalawo shrine or Dibia. * Delta stet * Edo stet * Anambra stet * Ekpoma * Aniocha Saut Lokal Govament * Delta Stet == Hau di Nigeria name tek kom == Dem get di name ''Nigeria'' from di Niger River wey run through out di kontri. Flora Shaw be di British journalist wey name Nigeria for January 8, 1897. Niger kontri wey near Nigeria also name dia kontri from di river. <ref>http://www.etymonline.com/index.php?term=Niger</ref><ref>https://www.farooqkperogi.com/2019/04/natasha-h-akpotis-wildly-inaccurate.html?m=1</ref> == Politiks == Di Prezident of Naija na [[Bola Tinubu]]. E don bi presido sice 2023. * Nashonal Asembli * Fedral govament * Supreme Court == Torizim == Tourism for Naija depend on wetin dey hapun at di moment, Bicos of di different ethnic group wey dey di kontri. <ref>Archibong, Maurice (18 March 2004)https://web.archive.org/web/20070426214225/http://www.sunnewsonline.com/webpages/features/travels/2004/mar/18/travels-mar18-01.htm</ref> Abuja get plenti parks. Di park wey big pass na Millennium Park, and na Manfredi Nicoletti design am wey dem open for December 2003. Governor Raji Babatunde Fashola re-modernize di place before dem mek am one of di major tourist for Lagos. Eyo carnival (na festival wey dey hapun for Iperu Remo, Ogun State). Pipu sabi Lagos as di place for buisness, and dem sabi Lagos as one of di most important place for Africa. Lagos get plenti beach wey get sand for [https://www.britannica.com/place/Atlantic-Ocean Atlantic Ocean], part of dem na Elegushi Beach and Alpha Beach. Lagos get plenti hotels from three-star to five-star, Lagos also get local hotels like Eko Hotels and Suites, Federal Palace Hotel and big-big Intercontinental Hotel like, Sheraton, and Four Points by Sheraton. Oda places of interest na [[:en:Tafawa_Balewa_Square|Tafawa Balewa Square]], Festac town, The Nike Art Gallery, Freedom Park, and the Cathedral Church of Christ. ==Wie dem gada di tori== <references /> == Oda tin dem to rid == * Achebe, Chinua. ''The Trouble with Nigeria'' (Fourth Dimension, 1983) * Dibua, Jeremiah I. ''Modernization and the Crisis of Development in Africa: The Nigerian Experience'' (Routledge, 2017) * Ekundare, Olufemi R. ''An Economic History of Nigeria 1860–1960'' (Methuen & Co Ltd, 1973) * Falola, Toyin; and Adam Paddock. ''Environment and Economics in Nigeria'' (2012) * Falola, Toyin, Ann Genova, and Matthew M. Heaton. ''Historical Dictionary of Nigeria'' (Rowman & Littlefield, 2018) online * Jones, Cunliffe-Peter. ''My Nigeria: Five Decades of Independence'' (Palgrave Macmillan, 2010) * Metz, Helen Chapin, ed. ''Nigeria: a country study'' (U.S. Library of Congress. Federal Research Division, 1992) online, comprehensive historical coverage; not copyright. * Shillington, Kevin. ''Encyclopedia of African History''. (University of Michigan Press, 2005) p.&#x20;1401. {{Afrika}} [[Katigori:Afrika]] [[Katigori:Kontri]] [[Katigori:Naija]] fupprkfaito8erh51kp5pz6og8b1qil Nnachi Ipia 0 667 37644 35959 2026-10-16T18:41:48Z EdoDavid 2411 37644 wikitext text/x-wiki '''Nnachi''' bi one of di pipul wey bi di fonda of Arochukwu siti wey bi one of di citi wey big pass for Abia State, for Naijá. Bifor 17th centuri finish, Nnachi bi netiv dokto for di Edda pipul wey dey near Afikpo. Dorin di taim wey Aro an Ibibio pipul dey fait war, Eze Agwu soljas wey King Agwu Inobia dey kontro for di Aro aria dat taim kol Nnachi to kom elp dem for di war. [[Category:Shot atikul dem]] by856quo020xao2rojdevxgmdo1tyxt 37645 37644 2026-10-16T18:42:53Z EdoDavid 2411 37645 wikitext text/x-wiki '''Nnachi''' bi wan of di pipul wey bi di fonda of Arochukwu siti wey bi one of di citi wey big pass for Abia Stet for Naijá. Bifor 17th centuri finish, Nnachi bi netiv dokto for di Edda pipul wey dey near Afikpo. Dorin di taim wey Aro an Ibibio pipul dey fait war, Eze Agwu soljas wey King Agwu Inobia dey kontro for di Aro aria dat taim kol Nnachi to kom elp dem for di war. [[Category:Shot atikul dem]] ncxcc27jh5g71xg529bgqkbi6n6xcre Josiah Kantiyok 0 1385 37642 18081 2026-10-16T18:36:16Z EdoDavid 2411 37642 wikitext text/x-wiki {{Databox}} Dr. '''Josiah Tagwai Kantiyok''' (dem [[bon]] am for January 9, 1968) na di sekond king wey bi di ril pikin of di [[Kafanchan|Fantswam]] (Kafanchan) Chiefdom, wey bi tradishonal stet for Naija for [[Southern Kaduna|southern]] [[Kaduna State|Kaduna Stet]] of [[Naija]].<ref>{{Cite web |url=https://allafrica.com/stories/202006170518.html |last=Ali |first=Ahmed |title=Nigeria: Foundation Constructs 4.2 Million Naira Rural Road in Kafanchan |date=June 17, 2020 |website=All Africa |access-date=August 11, 2020}}</ref><ref>{{Cite news|url=https://nationaltrailonline.com.ng/kaduna-lawmaker-pays-60-students-jamb-fees/|title=Kaduna lawmaker pays 60 students JAMB fees|date=May 28, 2021|website=Romania News|access-date=February 7, 2022}}</ref> Di stet govment mek am Agwam Zikpak II evun as e bi sey dem don kol di king wey dey bifor am, Agwam Fantswam I. ==Wie dem gada di tori== <references/> [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1968]] q24bbeybx9ejvasd2fsjeqxipx11mtb Moroko 0 2991 37646 36201 2026-10-16T18:53:42Z EdoDavid 2411 37646 wikitext text/x-wiki Morocco, wey dem dey kol ofishia Kindom of Morocco, na kontri for Maghreb aria for North Afrika. E get koslain for Mediterranean Si for north an Atlantic Ocean for west, an e dey shie land borda wit Algeria for east, plus di area wey dey cause wahala (Western Sahara) for south. Morocco still dey claim Spanish places like Ceuta, Melilla, Peñón de Vélez de la Gomera, and some smol i-land wey Spain dey kontro for im coast. Di kontri get about 37 million pipo. Islam na di main rlijon wey govamet apruv, and Arabic and Berber na di official languages. Plenti pipo still dey talk French and di Moroccan Arabic dialect. Di culture of Morocco na mix of Arab, Berber, African, and European culture. Di capital na Rabat, but di biggest city na Casablanca. [[Category:Shot atikul dem]] 9hqlgylfcm49gen9hgjrwpsd3r0ba2q