Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.48.0-wmf.4
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Wikipedia:Admin domot
4
3172
37860
37842
2026-11-14T12:26:50Z
Opeolade
57
/* I dey ask to kontinu admin wok for Jonywikis (tokj) */
37860
wikitext
text/x-wiki
{{cmbox
| type = notice
| style = background-color: #f8f9fa; border: 1px solid #c8ccd1; border-left: 4px solid #72777d;
| text = '''Archives'''<br /> Viu am here '''[[Wikipedia:Admin domot/Archive/1|Archives]]'''
}}
==Request==
Gud day everibodi, I go like request for admin rit as I be don request befo las mont but di komuniti say mek I wait smol. Di risin I dey request for dis rit be say, I wan yuz am dey helep dis pcmwiki as I dey dey veri ativ dey kontribut for hia. I also wan yuz di admin ficho tek put tins dem wey no dey for dis wiki as I been don dey do befo wit hep from global sysop. I go truli aprishat if di pipul for hia go undastand di need for dis request and I dey speshali tank eni bodi wey go jion bodi for dis eleshon. Tank yu! [[Yuza:Mbataw|Mbataw]] ([[Yuza tok abaut am:Mbataw|tok]]) 22:43, 19 September 2026 (WAT)
;(+)Support
;(-)Oppose
> '''Oppose''' - The user focuses more on nominating articles for deletion than improving them. On a small growing wiki, we need admins who will help fix articles, not just delete them. This shows lack of understanding of WP:BEFORE and WP:ATD (Alternatives to Deletion).
[[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] ([[Yuza tok abaut am:KINDNESS 246|tok]]) 21:47, 8 November 2026 (WAT)
;()Neutral
==I dey ask to kontinu admin wok for [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]j)==
Helo mai pipul, I dey ask mek I kontinu to bi admin for dis Wikipedia. I dey tank una for una sopot.-- [[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]] ([[Yuza tok abaut am:Jonywikis|tok]]) 11:30, 8 November 2026 (WAT)
(+)Support
#[[Yuza:Ogbasaramu|Ogbasaramu]] ([[Yuza tok abaut am:Ogbasaramu|tok]]) 15:14, 8 November 2026 (WAT)
#I support am. I really love the way you understand how to write Naijá pidgin well well, you always try to improve articles. Well done for the good work [[Yuza:KINDNESS 246|KINDNESS 246]] ([[Yuza tok abaut am:KINDNESS 246|tok]]) 21:07, 8 November 2026 (WAT)
#'''Support- Strong Support'''. I fully support Jonywikis. He has been working on this wikis since the incubator stage and helped build it from zero to where it is today. He does not just seek the title, he does the work. [[Yuza:Biowikician|Biowikician]] ([[Yuza tok abaut am:Biowikician|tok]]) 22:09, 8 November 2026 (WAT)
#I sopot am. [[Yuza:Pingponging|Pingponging]] ([[Yuza tok abaut am:Pingponging|tok]]) 11:52, 9 November 2026 (WAT)
#[[Yuza:Opeolade|Opeolade]] ([[Yuza tok abaut am:Opeolade|tok]]) I sopot am bikos of hau e tek wok bifor
(-)against
()neutral
sie2sz4p4nlvb2jyj2znj9shhiyoegx
Omotayo Oduntan
0
3230
37859
36941
2026-11-14T12:24:31Z
Opeolade
57
37859
wikitext
text/x-wiki
{{Databox}}
'''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State Haus of Asembli onda di parti side of di All Progressives Congress.<ref>{{cite web|url=http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos lawmaker supports Senate on capital punishment for kidnappers|first=Prince|last=Joshual|date=May 5, 2016|work=Champion Newspaper|accessdate=April 4, 2017|archive-date=April 4, 2017|archive-url=https://web.archive.org/web/20170404224259/http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|url-status=dead}}</ref>
==Laif an wok==
Dem [[bon]] am for Lagos State for Southwest Nigeria, an na dia shi tek du pramari an sekondri skul finish.
Shi get smol skul pepa for hau to kip fud klin an hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health.
Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 2015.<ref>{{cite web|url=http://thenationonlineng.net/lagos-assembly-probes-monarch/|title=Lagos Assembly probes monarch – The Nation Nigeria|author=|date=February 12, 2014|work=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref> Shi dey sav nau as Chif Whip (pesin wey dey mek membas folow rule) for di 8th Assembly of di Lagos State Haus of Asembli.<ref>{{cite web|url=http://sunnewsonline.com/woman-of-the-sun-politics-taught-me-patience-perseverance-oduntan-lagos-deputy-chief-whip/|title=Woman of the Sun: politics taught me patience, perseverance –Oduntan, Lagos deputy chief whip – The Sun News|author=|date=June 21, 2016|work=[[The Sun (Nigeria)|The Sun]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref>
== Wia dem gada di tori==
{{reflist}}
{{DEFAULTSORT:Oduntan, Omotayo}}
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1957]]
[[Katigori:Naija pipul]]
[[Katigori:Naija politishan]]
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
loox4o7kd4qaaigfumg6lvsn2m0048o