Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.48.0-wmf.5 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Babatunde Omidina 0 155 37945 24078 2026-11-19T10:01:45Z Jessephu 1537 37945 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Babatunde Omidina''' (22 August 1958 – 22 November 2021) na [[Naija]] akto an comedian wen e dey alive an pipul sabi am as '''Baba Suwe'''.<ref>https://web.archive.org/web/20150215130443/http://www.thisdaylive.com/articles/more-troubles-for-popular-actor-baba-suwe/101076</ref><ref>https://www.bbc.com/news/world-africa-15895903</ref><ref>https://www.kemifilani.ng/entertainment/baba-suwe-is-dead</ref> == How e stat life == Na August 22 1958 dem bon am for Inabere Street, Lagos Island wie im grow bot im orijin na Ikorodu local government area of Lagos State, southwestern Nigeria. Omidina du im pramari skul for Jamaitul Islamial Primary School for Lagos an Children Boarding School, Osogbo bifor e go Adekanbi Commercial High School for Mile 12, Lagos State bot e get West African School Certificate from Ifeoluwa Grammar School, Osogbo for Osun State, southwestern Nigeria. ==How im work== Omidina stat to dey du fim for 1971 but na pat wey him act for muvi wey di title na Omolasan wey Obalende produs, na e mek Omadina popula. E Kom popula wel wel afta e act for muvi wey bi “Iru Esin” wey Olaiya Igwe produs for 1997. E don act an produs plenti Naija muvi-dem like ''Baba Jaiye jaiye'', wey Funke Akindele an Femi Adebayo act inside. For 2011, di National Drug Law Enforcement Agency tok sey im kari cocain wan travul komot. Bot afts dem kari di mata go court, di Lagos high court of law sey im no dey guilty, set evritin na lie lie. E lawer na di Bamidele Aturu, wey bi [[Naija]] lawyer and human rights activist. ==List of fim wey e dey== * Ba o ku * Oju Oloju * Baba Londoner * Ko tan si be * Aso Ibora * Obelomo * "Elebolo" * Larinloodu ==Im Death== Babatunde Omidina (Baba Suwe) kpai for Monday 22nd of November 2021. ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1958]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 2021]] 1l854vaic2cy9oxve0lw7ozyqbqa7w6 37946 37945 2026-11-19T10:02:07Z Jessephu 1537 37946 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Babatunde Omidina''' (22 August 1958 – 22 November 2021) na [[Naija]] akto an comedian wen e dey alive an pipul sabi am as '''Baba Suwe'''.<ref>https://web.archive.org/web/20150215130443/http://www.thisdaylive.com/articles/more-troubles-for-popular-actor-baba-suwe/101076</ref><ref>https://www.bbc.com/news/world-africa-15895903</ref><ref>https://www.kemifilani.ng/entertainment/baba-suwe-is-dead</ref> == How e stat life == Na August 22 1958 dem bon am for Inabere Street, Lagos Island wie im grow bot im orijin na Ikorodu local government area of Lagos State, southwestern Nigeria. Omidina du im pramari skul for Jamaitul Islamial Primary School for Lagos an Children Boarding School, Osogbo bifor e go Adekanbi Commercial High School for Mile 12, Lagos State bot e get West African School Certificate from Ifeoluwa Grammar School, Osogbo for Osun State, southwestern Nigeria. ==How im work== Omidina stat to dey du fim for 1971 but na pat wey him act for muvi wey di title na Omolasan wey Obalende produs, na e mek Omadina popula. E Kom popula wel wel afta e act for muvi wey bi “Iru Esin” wey Olaiya Igwe produs for 1997. E don act an produs plenti Naija muvi-dem like ''Baba Jaiye jaiye'', wey Funke Akindele an Femi Adebayo act inside. For 2011, di National Drug Law Enforcement Agency tok sey im kari cocain wan travul komot. Bot afts dem kari di mata go court, di Lagos high court of law sey im no dey guilty, set evritin na lie lie. E lawer na di Bamidele Aturu, wey bi [[Naija]] lawyer and human rights activist. ==List of fim wey e dey== * Ba o ku * Oju Oloju * Baba Londoner * Ko tan si be * Aso Ibora * Obelomo * "Elebolo" * Larinloodu ==Im Death== Babatunde Omidina (Baba Suwe) kpai for Monday 22nd of November 2021. ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1958]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 2021]] [[Katigori:Naija komedi pesin]] ebq4ucfy33su4mce503o4fr2cv1kjt5 Brain Jotter 0 3167 37942 34007 2026-11-19T09:55:19Z Jessephu 1537 37942 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Chukwuebuka Emmanuel Amuzie''' (wey dem [[bon]] for 5 February 1996), wey plenti pipul sabi wel-wel as Brain Jotter, na easy and transparent. Nigerian komedian, content creator, social media influencer and pesin wey dey hep pipul. ==Hau e tek stat life and go skul== Brain Jotter wey dem [[bon]] on 5 February 1996 for Orile Iganmu, insaid Lagos State, Nigeria. E kom fom Imo State originali. Na for Lagos e gro, and na dia e finish both im primari and sekondri school. Leta, Brain Jotter go University of Lagos go stodi Business Administration, and e graduate for 2024. ==Hau e tek wok== Brain Jotter stat to du komedi fom wen e stil dey sekondri school, wia e dey paform as stand-up komedian for difrwn live shos. Som of di earli shos wey e paform na “The Unleashed” and “Pencil Unbroken” for Abuja. But na for 2020 e blo wel wel wen e stat to post shot funny videos for Instagram. Som of im skits don feature oda popular Nigerian komedians like Mr Funny (Sabinus), Nons Miraj (Ada Jesus), Don Jazzy, and Bovi. E stil be brand ambassador for The Shawn Exchange, one kompini wey dey du biznes wit digital moni and cryptocurrency. Brain Jotter evun stat di ‘Gwo Gwo’ dans chalenj, wey later go popula for social media. Na dis chalenj mek pipul rememba one old song “Ka Esi Le Onye Isi Oche” by Mike Ejeagha. For May 2024, Brain Jotter organize one big comedy show for Abuja wey e call “Outside Box Comedy Show.” Som of di earli shos wey e paform. na “The Unleashed” and “Pencil Unbroken” for Abuja. But na for 2020 e blo wel wel wen e stat to post shot funny videos for Instagram. Som of im skits don feature oda popula Nigerian komedians like Mr Funny (Sabinus), Nons Miraj (Ada Jesus), Don Jazzy, and Bovi. E stil be brand ambassador for The Shawn Exchange, du one wit digital moni and For May 2024, Brain Jotter organize one big comedy show for Abuja wey e kol "Outside Box Comedy Show.” Leta for November 2024, e parfom as di main pesin for one stej play for Ghana National Theatre. The play nem na “U Play Me, I Play U,” wey Efo Kodjo Mawugbe rait. E don olso akt for plenti komedi series lik [[Basketmouth]]’s Papa Benji. ==How e tek dey help pipul== Brain Jotter don get plenti recognishon bikos of how e dey hep pipul. For 2023, e hep raise awareness for one wuman wey nid surgery. Pipul kom donate moni til dem fit pay for ha hospital treatment. wuman wey no fit waka wel (disabled) tok ha stori, and di crowd join bodi donate over ₦20 million giv ha di tin chenj ha laif. Afta di “Gwo Gwo Gwo Ngwo” chalenj blo everiwia, Brain Jotter visit di old-time highlife legend Mike Ejeagha, kom giv am ₦2 million as sopot. For 2025, Brain Jotter travu go Sierra Leone for one big sho wey dem kol Eco-fest, wey hapun for Freetown, do capital city. Na dia, e meet plenti Sierra Leone supastars. Stil for 2025, e push im helpin hand mata go anoda levu wen e launch one online platform wey e kol “Share the Grace.” Di website dey hep poor pipul apply for financial hep for tins lik health, skul, and smol biznes, so dat helpin pipul go eazi and klear. ==Wia dem gada tori== [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1996]] rjpxja6ghb60izophvuh4dh3gu8gpcl 37944 37942 2026-11-19T09:56:42Z Jessephu 1537 37944 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Chukwuebuka Emmanuel Amuzie''' (wey dem [[bon]] for 5 February 1996), wey plenti pipul sabi wel-wel as Brain Jotter, na easy and transparent. Nigerian komedian, content creator, social media influencer and pesin wey dey hep pipul.<ref>https://thenationonlineng.net/brain-jotter-talks-inspiration-behind-comedy-skits/</ref><ref>https://punchng.com/comedian-brainjotter-raises-over-n20m-for-physically-challenged-fan/?amp</ref> ==Hau e tek stat life and go skul== Brain Jotter wey dem [[bon]] on 5 February 1996 for Orile Iganmu, insaid Lagos State, Nigeria. E kom fom Imo State originali. Na for Lagos e gro, and na dia e finish both im primari and sekondri school. Leta, Brain Jotter go University of Lagos go stodi Business Administration, and e graduate for 2024. ==Hau e tek wok== Brain Jotter stat to du komedi fom wen e stil dey sekondri school, wia e dey paform as stand-up komedian for difrwn live shos. Som of di earli shos wey e paform na “The Unleashed” and “Pencil Unbroken” for Abuja. But na for 2020 e blo wel wel wen e stat to post shot funny videos for Instagram. Som of im skits don feature oda popular Nigerian komedians like Mr Funny (Sabinus), Nons Miraj (Ada Jesus), Don Jazzy, and Bovi. E stil be brand ambassador for The Shawn Exchange, one kompini wey dey du biznes wit digital moni and cryptocurrency. Brain Jotter evun stat di ‘Gwo Gwo’ dans chalenj, wey later go popula for social media. Na dis chalenj mek pipul rememba one old song “Ka Esi Le Onye Isi Oche” by Mike Ejeagha. For May 2024, Brain Jotter organize one big comedy show for Abuja wey e call “Outside Box Comedy Show.” Som of di earli shos wey e paform. na “The Unleashed” and “Pencil Unbroken” for Abuja. But na for 2020 e blo wel wel wen e stat to post shot funny videos for Instagram. Som of im skits don feature oda popula Nigerian komedians like Mr Funny (Sabinus), Nons Miraj (Ada Jesus), Don Jazzy, and Bovi. E stil be brand ambassador for The Shawn Exchange, du one wit digital moni and For May 2024, Brain Jotter organize one big comedy show for Abuja wey e kol "Outside Box Comedy Show.” Leta for November 2024, e parfom as di main pesin for one stej play for Ghana National Theatre. The play nem na “U Play Me, I Play U,” wey Efo Kodjo Mawugbe rait. E don olso akt for plenti komedi series lik [[Basketmouth]]’s Papa Benji. ==How e tek dey help pipul== Brain Jotter don get plenti recognishon bikos of how e dey hep pipul. For 2023, e hep raise awareness for one wuman wey nid surgery. Pipul kom donate moni til dem fit pay for ha hospital treatment. wuman wey no fit waka wel (disabled) tok ha stori, and di crowd join bodi donate over ₦20 million giv ha di tin chenj ha laif. Afta di “Gwo Gwo Gwo Ngwo” chalenj blo everiwia, Brain Jotter visit di old-time highlife legend Mike Ejeagha, kom giv am ₦2 million as sopot. For 2025, Brain Jotter travu go Sierra Leone for one big sho wey dem kol Eco-fest, wey hapun for Freetown, do capital city. Na dia, e meet plenti Sierra Leone supastars. Stil for 2025, e push im helpin hand mata go anoda levu wen e launch one online platform wey e kol “Share the Grace.” Di website dey hep poor pipul apply for financial hep for tins lik health, skul, and smol biznes, so dat helpin pipul go eazi and klear. ==Wia dem gada tori== [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1996]] [[Katigori:Naija komedi pesin]] npueov4fwcky5oxm1av4o6yfr5oqx29 Layi Wasabi 0 3708 37934 2026-11-19T09:31:12Z EdoDavid 2411 Created page with "'''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na Naija komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis." 37934 wikitext text/x-wiki '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na Naija komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis. i71f2of46yt94778hqjsf9yqvfp9c2y 37935 37934 2026-11-19T09:31:38Z EdoDavid 2411 37935 wikitext text/x-wiki '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na Naija komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis. == Filmography == {| class="wikitable" |+ !Year !Film !Role |- |2025 |''[[After 30]]'' | |- |2024 |''[[Everybody Loves Jenifa]]'' |Rex |- |2024 |''Aníkúlápó: Rise of the Spectre'' | |- |2023 |''[[Adire (film)|Adire]]'' |Bar man |} az3s6flyl1kbvpkb6cbv1sp2l4scunt 37936 37935 2026-11-19T09:34:39Z Biowikician 24 37936 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na [[Naija]] komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis. == Fim-dem wey e dey insaid== {| class="wikitable" |+ !Year !Film !Role |- |2025 |''[[After 30]]'' | |- |2024 |''[[Everybody Loves Jenifa]]'' |Rex |- |2024 |''Aníkúlápó: Rise of the Spectre'' | |- |2023 |''[[Adire (film)|Adire]]'' |Bar man |} 3m1yvamif2gl4w1gsbpkpqsiudxcbxi 37938 37936 2026-11-19T09:50:54Z Jessephu 1537 37938 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na [[Naija]] komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis.<ref>https://www.bbc.com/pidgin/articles/cxe8gegvjypo</ref><ref>https://guardian.ng/arts-2/skit-star-layi-wasabi-breaks-into-nollywood-with-top-blockbuster-titles/</ref><ref>https://www.bellanaija.com/2024/10/layi-chimezie-stannze-everybody-loves-jenifa/</ref> == Fim-dem wey e dey insaid== {| class="wikitable" |+ !Year !Film !Role |- |2025 |''[[After 30]]'' | |- |2024 |''[[Everybody Loves Jenifa]]'' |Rex |- |2024 |''Aníkúlápó: Rise of the Spectre'' | |- |2023 |''[[Adire (film)|Adire]]'' |Bar man |} == Wia dem gada di tori from == mclq9pqm85l2lr3kgtua636v1ntwu3a 37939 37938 2026-11-19T09:51:12Z Jessephu 1537 37939 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na [[Naija]] komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis.<ref>https://www.bbc.com/pidgin/articles/cxe8gegvjypo</ref><ref>https://guardian.ng/arts-2/skit-star-layi-wasabi-breaks-into-nollywood-with-top-blockbuster-titles/</ref><ref>https://www.bellanaija.com/2024/10/layi-chimezie-stannze-everybody-loves-jenifa/</ref> == Fim-dem wey e dey insaid== {| class="wikitable" |+ !Year !Film !Role |- |2025 |''After 30'' | |- |2024 |''Everybody Loves Jenifa'' |Rex |- |2024 |''Aníkúlápó: Rise of the Spectre'' | |- |2023 |''Adire'' |Bar man |} == Wia dem gada di tori from == nery43e3dzr1wfo3e53xrj9chzmh97d 37940 37939 2026-11-19T09:51:57Z Jessephu 1537 37940 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na [[Naija]] komedian, an aktor. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'', ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis.<ref>https://www.bbc.com/pidgin/articles/cxe8gegvjypo</ref><ref>https://guardian.ng/arts-2/skit-star-layi-wasabi-breaks-into-nollywood-with-top-blockbuster-titles/</ref><ref>https://www.bellanaija.com/2024/10/layi-chimezie-stannze-everybody-loves-jenifa/</ref> == Fim-dem wey e dey insaid== {| class="wikitable" |+ !Year !Film !Role |- |2025 |''After 30'' | |- |2024 |''Everybody Loves Jenifa'' |Rex |- |2024 |''Aníkúlápó: Rise of the Spectre'' | |- |2023 |''Adire'' |Bar man |} == Wia dem gada di tori from == [[Katigori:Naija komedi pesin]] fhigluztcvpdxn1uvbkjapy1xpxe9ck 37943 37940 2026-11-19T09:55:54Z Biowikician 24 37943 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Isaac Olayiwola''' wey pipul sabi wel wel as '''Layi Wasabi''' na [[Naija]] komedian, an aktor<ref>{{Cite news |title=Video: Layi Wasabi wins Best Content Creator at AMVCA, drops joke on stage |url=https://www.vanguardngr.com/2024/05/video-layi-wasabi-wins-best-content-creator-at-amvca-drops-joke-on-stage/ |location=Lagos, Nigeria|newspaper=[[Vanguard (Nigeria)|Vanguard]]}}</ref>. Na Layi win di Best kontet kreator for di ''2024 Africa Magic Viewer's Choice Awards''. Layi akt insaid ''Everybody Loves Jenifa'',<ref>{{Cite web |last=Sanya |first='Fúnmilọ́lá |date=2024-10-30 |title=Chimezie Imo, Layi Wasabi & Stan Nze Are the Perfect ”Everybody Loves Jenifa” Cast {{!}} Read our Exclusive |url=https://www.bellanaija.com/2024/10/layi-chimezie-stannze-everybody-loves-jenifa/ |access-date=2025-02-19 |website=BellaNaija |language=en-US}}</ref> ''Anikúlápó'', an ''Adire''. Na 31 milion naira ''Adire'' muvie mek for bos ofis.<ref>https://www.bbc.com/pidgin/articles/cxe8gegvjypo</ref><ref>https://guardian.ng/arts-2/skit-star-layi-wasabi-breaks-into-nollywood-with-top-blockbuster-titles/</ref><ref>https://www.bellanaija.com/2024/10/layi-chimezie-stannze-everybody-loves-jenifa/</ref> == Fim-dem wey e dey insaid== {| class="wikitable" |+ !Year !Film !Role |- |2025 |''After 30'' | |- |2024 |''Everybody Loves Jenifa'' |Rex |- |2024 |''Aníkúlápó: Rise of the Spectre'' | |- |2023 |''Adire'' |Bar man |} == Wia wi gada di tori== [[Katigori:Naija komedi pesin]] f4v0mq68zixtf9xe24ow9eqk07wzevg Yuza tok abaut am:EdoDavid 3 3709 37937 2026-11-19T09:45:26Z Jessephu 1537 /* Atikl translate */ new section 37937 wikitext text/x-wiki == Atikl translate == Hello, good morning! Please pardon me for using English. I would like to recommend that you translate existing articles into Naija rather than creating entirely new articles. For example, instead of creating a new article like [[Layi Wasabi]], you could translate an existing article from another language Wikipedia. Translating articles helps demonstrate that Naija is one of the languages in which people can read and access knowledge on Wikipedia. It also helps expand the available content in our language. Thank you very much for your contributions and understanding! [[Yuza:Jessephu|Jessephu]] ([[Yuza tok abaut am:Jessephu|tok]]) 10:45, 19 November 2026 (WAT) 2mqw2b335jm9b7swy48rjmklhamzouw Katigori:Naija komedi pesin 14 3710 37941 2026-11-19T09:52:11Z Jessephu 1537 Created page with "Naija komedi pesin" 37941 wikitext text/x-wiki Naija komedi pesin diaal3aeh0el4j095xxxa7huhssyckh