Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.48.0-wmf.5 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Emem Isong 0 260 37948 36646 2026-11-20T05:28:56Z KINDNESS 246 3724 37948 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Emem Isong''' na [[Naijá]] aktres wey bi fim raita, fim produsa an fim dareto. Pipul no am wel wel for Inglish langwej fim.Di sekond fim wey Emem daret na "[[:en:Code_of_Silence_(2015_film)|Code of Silence]]" an di fim tok abaut mek dem dey yuz by pawa dey slip wit wuman (Rape). Dey rilis di fim for 2015. ==How e tey stat life an di skul wey e go== '''Emem''' na di nomba 4 pikin of di 5 pikin wey im papa an mama bon.Na September 5 dem bon Emem an e papa kom fom Ikono Lokal Govament Aria of [[Akwa Ibom State|Akwa Ibom]] Stet in Naijá.<ref>https://web.archive.org/web/20180810064730/http://blog.irokotv.com/irokotv-nollywood-icon-birthday-eme/</ref> Emem rid ''Theater Art'' an kolet ''Bachelor'' digri fom ''[[University of Calabar]]''. Isong get diploma Satifiket in ''Computer Science'' fom di ''Computer Science Institute (NCR).<ref>https://web.archive.org/web/20161117211340/http://www.sodasandpopcorn.com/people/emem_isong</ref><ref>https://www.uca.ac.uk/blogs/leading-nollywood-filmmaker-picks-uca-for-phd/</ref> ==Tori of e karia== '''Emem Isong''' Karia in fim mekin stat in 1994 wen e rait an dey amog di produsa of di fim ''Jezebel''. Di fest fim wey Emem produs by imsef na ''Breaking Point'' (1996). Emem yuz 8 years wok wit Remmy Jez to produs Remmy Jez fims.For 2008, e stop to dey wok wit Remmy Jez. Afta dat, Emem join produs ''Feloaded''(2008).Emem don rait an produs meni fims laik: * Reloaded * Breaking Point * She Devil * A Minute To Midnight * Play Boy * Private Sin * Master Stroke * Rumours * Shattered Illusion, * Promise Me Forever * Emotional Crack (2003) Dat last fim na im dey sho for ''African Fim Festival in [[:en:New_York_City|New York City]]''. Pipul wey no Yoruba langwej fim no sey Emem na koret produsa.Di fim wey Emem dey mek dey mek niu aktress popula bikos e mek aktress like Stephanie Okereke, Dakore Egbuson an odas popula wel wel. In 2014, Emem daret e fest long fim ''[[:en:Champagne|Champagne]]'' wey dem sho for ''Silverbird Galleria in Victoria Island'', Lagos. In August 2015, Emem rilis e sekond long fim wey e daret ''Code of Silence'' an e wok wit di ''Royal Arts Academy'' an ''Nollywood Workshop'' an intanashional Organisashion wey Govament no dey chuk mouth put (NGO) wey dey try wan chenj di sosaeti wit fim wey dem dey du.Di fim tok abaut to dey pawa slip with wumen wey Oyinbo dey kol ''Rape'' for Naijá.<ref>https://books.google.com/books?id=_2cmDAAAQBAJ&pg=PA82</ref><ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> Di pipul wey akt insaid di fim na Makida Moka, Patience Ozokwor, Ini Edo, an Omoni Oboli an odas.Emem Isong’s brain an sens for fim mek dem chuz am as Spika for expertise in di muvie industri don allow ha bi chosen as a spika in di ''Afrinolly masterclass seris'' an also as a jorgi maga for di ''MTN Afrinolly short flim completion'' in 2013.Evri fim wey Emem Isong du, e dey wan mek pipul enjoi am wel wel.<ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> ==Wai pipul no fit forget am== Emem Isong nem de di nem of produsa wey dey mek fim wey rili mek sens wey ''New Nollywood Movement'' du.E fim na standard wey Naijá kontrie fit sho for eniwie in di wold bikos of di levu of prodosion wey e dey put for e fim-dem. '''Emem Isong ''' dash moni to fom ''The Royal Art Academy'' in 2010 an na im bi di CEO of di Akademi. Emem stat di Akademi wit [[Uduak Oguamanam]], [[Anietie Isong]], an aktress [[Monalisa Chinda]]. Di Akademi dey for Surulere, [[Lagos State|Legos Stet]], Naija. Di Akademi tok sey e go mek suo sey e elp di studet to mek an produs fim wey go get sens an wey beta wey pipul fit luk wel wel in Naija or Oyinbo kontris. ==Pasonal laif== Emem hosbad na Misodi Akama an dey get twins wey Emem bon for am in 2016. Emem don bon one boi bifor e mari Misodi Akama. ===Fim wey e rait or folo rait=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year !nem of di fim |- | 2020 |''[[Special Jollof]]'' |- | 2016 | ''[[Ayamma]]'' |- | 2015 | ''Don't Cry For Me'' |- | rowspan="2" | 2014 | ''[[Apaye]]'' |- | ''Knocking on Heaven's Door'' |- | 2013 | ''Forgetting June'' |- | 2012 | ''Silver Lining'' |- | 2011 | ''I'll Take My Chances'' |- | rowspan="4" | 2010 | ''Kiss and Tell'' |- | ''Bursting Out'' |- | ''Holding Hope'' |- | ''Memories of War'' |- | 2009 | ''Edikan'' |- | 2008 | [[Reloaded (2009 film)|''Reloaded'']] |- | rowspan="3" | 2007 | ''A Time To Love'' |- | ''Unfinished Business'' |- | ''Yahoo Millionaire'' |- | rowspan="2" | 2006 | ''Games Men Play'' |- | ''Traumatised'' |- | rowspan="7" | 2005 | ''Behind Closed Doors'' |- | ''Darkest Night'' |- | ''Endless Lies'' |- | ''Games Women Play'' |- | ''Girls in the Hood'' |- | ''I Feel U'' |- | ''Men Do Cry'' |- | rowspan="4" | 2004 | ''Critical Decision'' |- | ''For Real'' |- | ''Masterstroke'' |- | ''Promise Me Forever'' |- | 2003 | ''Private Sin'' |- | 1996 | ''Breaking Point'' |- | 1994 | ''Jezebel'' |} ===Fim wey e daret or folo daret=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year ! Di nem of di fim |- | 2014 | [[Champagne (2014 film)|''Champagne'']] |- | 2015 | [[Code of Silence (2015 film)|''Code of Silence'']] |} ==Awods== * Emem win Best produsa for di fim ''Memories of my Heart'' at''ZAFAA Awards'' * Emem win Outstanding awod from ''Wow Divas'' for di wey e tek hep pipul no abaut wetin pipul wey get sikness dey faze wit e fim ''Silver Lining (2011) * Emem win speshal rekonisashion awod by ''Best of Nollywood'' * Indostrie Merit Awod fom Ntanla Awods * Emem win ''Africa Movie Awards'' for di Katigori of ''Best Scriptwriter'' for di fim ''Reloaded'' (2008) * Emem win ''Best Producer of the year'' an ''Best Screenplay'' for di fim ''Reloaded (2008) wey ''City People Award'' du. * Emem win ''Nigeria's Integrity Film Awards (HomeVida) in di Katigori ''Family/Child Friendly Category '' for di fim ''Knocking on the Heaven Door (2014). == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] 6nahz5uupbq198y2pkrhzeu98xtgbdz 37949 37948 2026-11-20T05:30:15Z KINDNESS 246 3724 37949 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Emem Isong''' na [[Naija]] aktres wey bi fim raita, fim produsa an fim dareto. Pipul no am wel wel for Inglish langwej fim.Di sekond fim wey Emem daret na "[[:en:Code_of_Silence_(2015_film)|Code of Silence]]" an di fim tok abaut mek dem dey yuz by pawa dey slip wit wuman (Rape). Dey rilis di fim for 2015. ==How e tey stat laif an go skul== '''Emem''' na di nomba 4 pikin of di 5 pikin wey im papa an mama bon.Na September 5 dem bon Emem an e papa kom fom Ikono Lokal Govament Aria of [[Akwa Ibom State|Akwa Ibom]] Stet in Naijá.<ref>https://web.archive.org/web/20180810064730/http://blog.irokotv.com/irokotv-nollywood-icon-birthday-eme/</ref> Emem rid ''Theater Art'' an kolet ''Bachelor'' digri fom ''[[University of Calabar]]''. Isong get diploma Satifiket in ''Computer Science'' fom di ''Computer Science Institute (NCR).<ref>https://web.archive.org/web/20161117211340/http://www.sodasandpopcorn.com/people/emem_isong</ref><ref>https://www.uca.ac.uk/blogs/leading-nollywood-filmmaker-picks-uca-for-phd/</ref> ==Tori of e karia== '''Emem Isong''' Karia in fim mekin stat in 1994 wen e rait an dey amog di produsa of di fim ''Jezebel''. Di fest fim wey Emem produs by imsef na ''Breaking Point'' (1996). Emem yuz 8 years wok wit Remmy Jez to produs Remmy Jez fims.For 2008, e stop to dey wok wit Remmy Jez. Afta dat, Emem join produs ''Feloaded''(2008).Emem don rait an produs meni fims laik: * Reloaded * Breaking Point * She Devil * A Minute To Midnight * Play Boy * Private Sin * Master Stroke * Rumours * Shattered Illusion, * Promise Me Forever * Emotional Crack (2003) Dat last fim na im dey sho for ''African Fim Festival in [[:en:New_York_City|New York City]]''. Pipul wey no Yoruba langwej fim no sey Emem na koret produsa.Di fim wey Emem dey mek dey mek niu aktress popula bikos e mek aktress like Stephanie Okereke, Dakore Egbuson an odas popula wel wel. In 2014, Emem daret e fest long fim ''[[:en:Champagne|Champagne]]'' wey dem sho for ''Silverbird Galleria in Victoria Island'', Lagos. In August 2015, Emem rilis e sekond long fim wey e daret ''Code of Silence'' an e wok wit di ''Royal Arts Academy'' an ''Nollywood Workshop'' an intanashional Organisashion wey Govament no dey chuk mouth put (NGO) wey dey try wan chenj di sosaeti wit fim wey dem dey du.Di fim tok abaut to dey pawa slip with wumen wey Oyinbo dey kol ''Rape'' for Naijá.<ref>https://books.google.com/books?id=_2cmDAAAQBAJ&pg=PA82</ref><ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> Di pipul wey akt insaid di fim na Makida Moka, Patience Ozokwor, Ini Edo, an Omoni Oboli an odas.Emem Isong’s brain an sens for fim mek dem chuz am as Spika for expertise in di muvie industri don allow ha bi chosen as a spika in di ''Afrinolly masterclass seris'' an also as a jorgi maga for di ''MTN Afrinolly short flim completion'' in 2013.Evri fim wey Emem Isong du, e dey wan mek pipul enjoi am wel wel.<ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> ==Wai pipul no fit forget am== Emem Isong nem de di nem of produsa wey dey mek fim wey rili mek sens wey ''New Nollywood Movement'' du.E fim na standard wey Naijá kontrie fit sho for eniwie in di wold bikos of di levu of prodosion wey e dey put for e fim-dem. '''Emem Isong ''' dash moni to fom ''The Royal Art Academy'' in 2010 an na im bi di CEO of di Akademi. Emem stat di Akademi wit [[Uduak Oguamanam]], [[Anietie Isong]], an aktress [[Monalisa Chinda]]. Di Akademi dey for Surulere, [[Lagos State|Legos Stet]], Naija. Di Akademi tok sey e go mek suo sey e elp di studet to mek an produs fim wey go get sens an wey beta wey pipul fit luk wel wel in Naija or Oyinbo kontris. ==Pasonal laif== Emem hosbad na Misodi Akama an dey get twins wey Emem bon for am in 2016. Emem don bon one boi bifor e mari Misodi Akama. ===Fim wey e rait or folo rait=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year !nem of di fim |- | 2020 |''[[Special Jollof]]'' |- | 2016 | ''[[Ayamma]]'' |- | 2015 | ''Don't Cry For Me'' |- | rowspan="2" | 2014 | ''[[Apaye]]'' |- | ''Knocking on Heaven's Door'' |- | 2013 | ''Forgetting June'' |- | 2012 | ''Silver Lining'' |- | 2011 | ''I'll Take My Chances'' |- | rowspan="4" | 2010 | ''Kiss and Tell'' |- | ''Bursting Out'' |- | ''Holding Hope'' |- | ''Memories of War'' |- | 2009 | ''Edikan'' |- | 2008 | [[Reloaded (2009 film)|''Reloaded'']] |- | rowspan="3" | 2007 | ''A Time To Love'' |- | ''Unfinished Business'' |- | ''Yahoo Millionaire'' |- | rowspan="2" | 2006 | ''Games Men Play'' |- | ''Traumatised'' |- | rowspan="7" | 2005 | ''Behind Closed Doors'' |- | ''Darkest Night'' |- | ''Endless Lies'' |- | ''Games Women Play'' |- | ''Girls in the Hood'' |- | ''I Feel U'' |- | ''Men Do Cry'' |- | rowspan="4" | 2004 | ''Critical Decision'' |- | ''For Real'' |- | ''Masterstroke'' |- | ''Promise Me Forever'' |- | 2003 | ''Private Sin'' |- | 1996 | ''Breaking Point'' |- | 1994 | ''Jezebel'' |} ===Fim wey e daret or folo daret=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year ! Di nem of di fim |- | 2014 | [[Champagne (2014 film)|''Champagne'']] |- | 2015 | [[Code of Silence (2015 film)|''Code of Silence'']] |} ==Awods== * Emem win Best produsa for di fim ''Memories of my Heart'' at''ZAFAA Awards'' * Emem win Outstanding awod from ''Wow Divas'' for di wey e tek hep pipul no abaut wetin pipul wey get sikness dey faze wit e fim ''Silver Lining (2011) * Emem win speshal rekonisashion awod by ''Best of Nollywood'' * Indostrie Merit Awod fom Ntanla Awods * Emem win ''Africa Movie Awards'' for di Katigori of ''Best Scriptwriter'' for di fim ''Reloaded'' (2008) * Emem win ''Best Producer of the year'' an ''Best Screenplay'' for di fim ''Reloaded (2008) wey ''City People Award'' du. * Emem win ''Nigeria's Integrity Film Awards (HomeVida) in di Katigori ''Family/Child Friendly Category '' for di fim ''Knocking on the Heaven Door (2014). == Wie dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] 987fgdncq4n9hn66appxqte56q28wde 37950 37949 2026-11-20T05:31:08Z KINDNESS 246 3724 /* Wie dem gada di tori */ 37950 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Emem Isong''' na [[Naija]] aktres wey bi fim raita, fim produsa an fim dareto. Pipul no am wel wel for Inglish langwej fim.Di sekond fim wey Emem daret na "[[:en:Code_of_Silence_(2015_film)|Code of Silence]]" an di fim tok abaut mek dem dey yuz by pawa dey slip wit wuman (Rape). Dey rilis di fim for 2015. ==How e tey stat laif an go skul== '''Emem''' na di nomba 4 pikin of di 5 pikin wey im papa an mama bon.Na September 5 dem bon Emem an e papa kom fom Ikono Lokal Govament Aria of [[Akwa Ibom State|Akwa Ibom]] Stet in Naijá.<ref>https://web.archive.org/web/20180810064730/http://blog.irokotv.com/irokotv-nollywood-icon-birthday-eme/</ref> Emem rid ''Theater Art'' an kolet ''Bachelor'' digri fom ''[[University of Calabar]]''. Isong get diploma Satifiket in ''Computer Science'' fom di ''Computer Science Institute (NCR).<ref>https://web.archive.org/web/20161117211340/http://www.sodasandpopcorn.com/people/emem_isong</ref><ref>https://www.uca.ac.uk/blogs/leading-nollywood-filmmaker-picks-uca-for-phd/</ref> ==Tori of e karia== '''Emem Isong''' Karia in fim mekin stat in 1994 wen e rait an dey amog di produsa of di fim ''Jezebel''. Di fest fim wey Emem produs by imsef na ''Breaking Point'' (1996). Emem yuz 8 years wok wit Remmy Jez to produs Remmy Jez fims.For 2008, e stop to dey wok wit Remmy Jez. Afta dat, Emem join produs ''Feloaded''(2008).Emem don rait an produs meni fims laik: * Reloaded * Breaking Point * She Devil * A Minute To Midnight * Play Boy * Private Sin * Master Stroke * Rumours * Shattered Illusion, * Promise Me Forever * Emotional Crack (2003) Dat last fim na im dey sho for ''African Fim Festival in [[:en:New_York_City|New York City]]''. Pipul wey no Yoruba langwej fim no sey Emem na koret produsa.Di fim wey Emem dey mek dey mek niu aktress popula bikos e mek aktress like Stephanie Okereke, Dakore Egbuson an odas popula wel wel. In 2014, Emem daret e fest long fim ''[[:en:Champagne|Champagne]]'' wey dem sho for ''Silverbird Galleria in Victoria Island'', Lagos. In August 2015, Emem rilis e sekond long fim wey e daret ''Code of Silence'' an e wok wit di ''Royal Arts Academy'' an ''Nollywood Workshop'' an intanashional Organisashion wey Govament no dey chuk mouth put (NGO) wey dey try wan chenj di sosaeti wit fim wey dem dey du.Di fim tok abaut to dey pawa slip with wumen wey Oyinbo dey kol ''Rape'' for Naijá.<ref>https://books.google.com/books?id=_2cmDAAAQBAJ&pg=PA82</ref><ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> Di pipul wey akt insaid di fim na Makida Moka, Patience Ozokwor, Ini Edo, an Omoni Oboli an odas.Emem Isong’s brain an sens for fim mek dem chuz am as Spika for expertise in di muvie industri don allow ha bi chosen as a spika in di ''Afrinolly masterclass seris'' an also as a jorgi maga for di ''MTN Afrinolly short flim completion'' in 2013.Evri fim wey Emem Isong du, e dey wan mek pipul enjoi am wel wel.<ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> ==Wai pipul no fit forget am== Emem Isong nem de di nem of produsa wey dey mek fim wey rili mek sens wey ''New Nollywood Movement'' du.E fim na standard wey Naijá kontrie fit sho for eniwie in di wold bikos of di levu of prodosion wey e dey put for e fim-dem. '''Emem Isong ''' dash moni to fom ''The Royal Art Academy'' in 2010 an na im bi di CEO of di Akademi. Emem stat di Akademi wit [[Uduak Oguamanam]], [[Anietie Isong]], an aktress [[Monalisa Chinda]]. Di Akademi dey for Surulere, [[Lagos State|Legos Stet]], Naija. Di Akademi tok sey e go mek suo sey e elp di studet to mek an produs fim wey go get sens an wey beta wey pipul fit luk wel wel in Naija or Oyinbo kontris. ==Pasonal laif== Emem hosbad na Misodi Akama an dey get twins wey Emem bon for am in 2016. Emem don bon one boi bifor e mari Misodi Akama. ===Fim wey e rait or folo rait=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year !nem of di fim |- | 2020 |''[[Special Jollof]]'' |- | 2016 | ''[[Ayamma]]'' |- | 2015 | ''Don't Cry For Me'' |- | rowspan="2" | 2014 | ''[[Apaye]]'' |- | ''Knocking on Heaven's Door'' |- | 2013 | ''Forgetting June'' |- | 2012 | ''Silver Lining'' |- | 2011 | ''I'll Take My Chances'' |- | rowspan="4" | 2010 | ''Kiss and Tell'' |- | ''Bursting Out'' |- | ''Holding Hope'' |- | ''Memories of War'' |- | 2009 | ''Edikan'' |- | 2008 | [[Reloaded (2009 film)|''Reloaded'']] |- | rowspan="3" | 2007 | ''A Time To Love'' |- | ''Unfinished Business'' |- | ''Yahoo Millionaire'' |- | rowspan="2" | 2006 | ''Games Men Play'' |- | ''Traumatised'' |- | rowspan="7" | 2005 | ''Behind Closed Doors'' |- | ''Darkest Night'' |- | ''Endless Lies'' |- | ''Games Women Play'' |- | ''Girls in the Hood'' |- | ''I Feel U'' |- | ''Men Do Cry'' |- | rowspan="4" | 2004 | ''Critical Decision'' |- | ''For Real'' |- | ''Masterstroke'' |- | ''Promise Me Forever'' |- | 2003 | ''Private Sin'' |- | 1996 | ''Breaking Point'' |- | 1994 | ''Jezebel'' |} ===Fim wey e daret or folo daret=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year ! Di nem of di fim |- | 2014 | [[Champagne (2014 film)|''Champagne'']] |- | 2015 | [[Code of Silence (2015 film)|''Code of Silence'']] |} ==Awods== * Emem win Best produsa for di fim ''Memories of my Heart'' at''ZAFAA Awards'' * Emem win Outstanding awod from ''Wow Divas'' for di wey e tek hep pipul no abaut wetin pipul wey get sikness dey faze wit e fim ''Silver Lining (2011) * Emem win speshal rekonisashion awod by ''Best of Nollywood'' * Indostrie Merit Awod fom Ntanla Awods * Emem win ''Africa Movie Awards'' for di Katigori of ''Best Scriptwriter'' for di fim ''Reloaded'' (2008) * Emem win ''Best Producer of the year'' an ''Best Screenplay'' for di fim ''Reloaded (2008) wey ''City People Award'' du. * Emem win ''Nigeria's Integrity Film Awards (HomeVida) in di Katigori ''Family/Child Friendly Category '' for di fim ''Knocking on the Heaven Door (2014). == Wie wi gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] hieg9t4yuq6spi46ncw09stcz204n9x 37951 37950 2026-11-20T06:12:10Z KINDNESS 246 3724 37951 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Emem Isong''' na [[Naija]] aktres wey bi fim raita, fim produsa an fim dareto. Pipul no am wel wel for Inglish langwej fim. Di sekond fim wey Emem daret na "[[:en:Code_of_Silence_(2015_film)|Code of Silence]]" an di fim tok abaut mek dem dey yuz pawa dey slip wit wuman (Rape). Dey rilis di fim for 2015. ==How e tey stat laif an go skul== '''Emem''' na di nomba 4 pikin of di 5 pikin wey im papa an mama bon.Na September 5 dem bon Emem an e papa kom fom Ikono Lokal Govament Aria of [[Akwa Ibom State|Akwa Ibom]] Stet in Naija.<ref>https://web.archive.org/web/20180810064730/http://blog.irokotv.com/irokotv-nollywood-icon-birthday-eme/</ref> Emem rid ''Theater Art'' an kolet ''Bachelor'' digri fom ''[[University of Calabar]]''. Isong get diploma Satifiket in ''Computer Science'' fom di ''Computer Science Institute (NCR).<ref>https://web.archive.org/web/20161117211340/http://www.sodasandpopcorn.com/people/emem_isong</ref><ref>https://www.uca.ac.uk/blogs/leading-nollywood-filmmaker-picks-uca-for-phd/</ref> ==Tori of e karia== '''Emem Isong''' karia in fim mekin stat in 1994 wen e rait an dey amog di produsa of di fim ''Jezebel''. Di fest fim wey Emem produs by imsef na ''Breaking Point'' (1996). Emem yuz 8 yias wok wit Remmy Jez to produs Remmy Jez fims. For 2008, e stop to dey wok wit Remmy Jez. Afta dat, Emem join produs ''Feloaded''(2008).Emem don rait an produs meni fims laik: * Reloaded * Breaking Point * She Devil * A Minute To Midnight * Play Boy * Private Sin * Master Stroke * Rumours * Shattered Illusion, * Promise Me Forever * Emotional Crack (2003) Dat last fim na im dey sho for ''African Fim Festival in [[:en:New_York_City|New York City]]''. Pipul wey no Yoruba langwej fim no sey Emem na koret produsa. Di fim wey Emem dey mek dey mek niu aktress popula bikos e mek aktress laik Stephanie Okereke, Dakore Egbuson an odas popula wel wel. In 2014, Emem daret e fest long fim ''[[:en:Champagne|Champagne]]'' wey dem sho for ''Silverbird Galleria in Victoria Island'', Legos. In August 2015, Emem rilis e sekond long fim wey e daret ''Code of Silence'' an e wok wit di ''Royal Arts Academy'' an ''Nollywood Workshop'' an intanashional Organisashion wey Govament no dey chuk maut put (NGO) wey dey trai wan chenj di sosaeti wit fim wey dem dey du. Di fim tok abaut to dey yuz pawa slip with wumen wey Oyinbo dey kol ''Rape'' for Naija.<ref>https://books.google.com/books?id=_2cmDAAAQBAJ&pg=PA82</ref><ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> Di pipul wey akt insaid di fim na Makida Moka, Patience Ozokwor, Ini Edo, an Omoni Oboli an odas.Emem Isong’s brain an sens for fim mek dem chuz am as Spika for expertise in di muvie industri don allow ha bi chosen as a spika in di ''Afrinolly masterclass seris'' an also as a jorgi maga for di ''MTN Afrinolly short flim completion'' in 2013.Evri fim wey Emem Isong du, e dey wan mek pipul enjoi am wel wel.<ref>http://www.vanguardngr.com/2015/08/emem-isong-makes-case-for-rape-victims-in-code-of-silence/</ref> ==Wai pipul no fit forget am== Emem Isong nem de di nem of produsa wey dey mek fim wey rili mek sens wey ''New Nollywood Movement'' du.E fim na standard wey Naijá kontrie fit sho for eniwie in di wold bikos of di levu of prodosion wey e dey put for e fim-dem. '''Emem Isong ''' dash moni to fom ''The Royal Art Academy'' in 2010 an na im bi di CEO of di Akademi. Emem stat di Akademi wit [[Uduak Oguamanam]], [[Anietie Isong]], an aktress [[Monalisa Chinda]]. Di Akademi dey for Surulere, [[Lagos State|Legos Stet]], Naija. Di Akademi tok sey e go mek suo sey e elp di studet to mek an produs fim wey go get sens an wey beta wey pipul fit luk wel wel in Naija or Oyinbo kontris. ==Pasonal laif== Emem hosbad na Misodi Akama an dey get twins wey Emem bon for am in 2016. Emem don bon one boi bifor e mari Misodi Akama. ===Fim wey e rait or folo rait=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year !nem of di fim |- | 2020 |''[[Special Jollof]]'' |- | 2016 | ''[[Ayamma]]'' |- | 2015 | ''Don't Cry For Me'' |- | rowspan="2" | 2014 | ''[[Apaye]]'' |- | ''Knocking on Heaven's Door'' |- | 2013 | ''Forgetting June'' |- | 2012 | ''Silver Lining'' |- | 2011 | ''I'll Take My Chances'' |- | rowspan="4" | 2010 | ''Kiss and Tell'' |- | ''Bursting Out'' |- | ''Holding Hope'' |- | ''Memories of War'' |- | 2009 | ''Edikan'' |- | 2008 | [[Reloaded (2009 film)|''Reloaded'']] |- | rowspan="3" | 2007 | ''A Time To Love'' |- | ''Unfinished Business'' |- | ''Yahoo Millionaire'' |- | rowspan="2" | 2006 | ''Games Men Play'' |- | ''Traumatised'' |- | rowspan="7" | 2005 | ''Behind Closed Doors'' |- | ''Darkest Night'' |- | ''Endless Lies'' |- | ''Games Women Play'' |- | ''Girls in the Hood'' |- | ''I Feel U'' |- | ''Men Do Cry'' |- | rowspan="4" | 2004 | ''Critical Decision'' |- | ''For Real'' |- | ''Masterstroke'' |- | ''Promise Me Forever'' |- | 2003 | ''Private Sin'' |- | 1996 | ''Breaking Point'' |- | 1994 | ''Jezebel'' |} ===Fim wey e daret or folo daret=== {| class="wikitable sortable" |- ! Year ! Di nem of di fim |- | 2014 | [[Champagne (2014 film)|''Champagne'']] |- | 2015 | [[Code of Silence (2015 film)|''Code of Silence'']] |} ==Awods== * Emem win Best produsa for di fim ''Memories of my Heart'' at''ZAFAA Awards'' * Emem win Outstanding awod from ''Wow Divas'' for di wey e tek hep pipul no abaut wetin pipul wey get sikness dey faze wit e fim ''Silver Lining (2011) * Emem win speshal rekonisashion awod by ''Best of Nollywood'' * Indostrie Merit Awod fom Ntanla Awods * Emem win ''Africa Movie Awards'' for di Katigori of ''Best Scriptwriter'' for di fim ''Reloaded'' (2008) * Emem win ''Best Producer of the year'' an ''Best Screenplay'' for di fim ''Reloaded (2008) wey ''City People Award'' du. * Emem win ''Nigeria's Integrity Film Awards (HomeVida) in di Katigori ''Family/Child Friendly Category '' for di fim ''Knocking on the Heaven Door (2014). == Wie wi gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] 7vqhliofb9caypak5ai6h54ezzbcamy Chinyere Udoma 0 3162 37947 33368 2026-11-19T12:51:56Z Biowikician 24 37947 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Chinyere Udoma''' (dey [[bon]] am in 1976) na [[Naija]] wuman wey bi muzishan, singa, an song-raita. Chinyere Udoma laik to dey yuz ''Igbo'' langwej to sing wel wel. For 2018, e rilis wan song wey di tahitu na ''"Adim Well Loaded"'' ==How im tek stat laif an go skul== Udoma kom fom di Igbo traib bot na Ibadan dey bon am. Udoma go [[University of Nigeria|Yunivasiti of Nigeria]] go rid Mass Komunikeshon. Udoma fest stat to dey sing as kwaya for ''St Mary's'' Katolik ''Church'' wey de Nnokwa. Na for dat kwaya pipuo stat to dey notis am smol smol. For 1999, Udoma rilis im fest song ''''Ị dịghị ajọ njọ''". For di sho wey hapun in 2018, Udoma join [[Cece Winans]] enta stej sing togeda. Di nem of dat event na: ''"Women of Praise"''. ==E pasonal life== Udoma hosband na Ifeanyi Akaekpuchionwa. Udoma tok sey na for one ''church'' krused dey jam demsef wey leta lid to marej. ==Awod an Nomineshon== Udoma song don enta CLIMA ''awards''. One muzikal edukeshon ''African Contemporary Musical Education '' tok beta tins about Udoma fest habom wey bi ''"Agu N'eche mba''". Di muzikal edukeshon evun kol di habom ''Christology''". One mazasin wey dia nem bi ''Stone Magazine'' give Udoma di Best Gospel Hatis of di year for South East Nigeria in 2022. E nem de di ''Most outstanding music'' minista of di yias for di 2023 CLIMA AFRICA AWARDS. === E habom === * ''Idighi Ajo Njo'' (1999) * ''Agu N’eche Mba'' (2000) * ''Divine Praise'' (2001) * ''Evergreen Worship'' (2001) * ''Chim Si Afo N’afo Goziem'' (2002) * ''Omeokachie'' (2002) * ''Chim Mechiri Akwukwo'' (2003) * ''Pure Praise'' (2005) * ''Pure Praise 2'' (2008) * ''Wind of Glory'' (2009) * ''Adim Well Loaded'' (2010) * ''It’s Done (Omewo Ya)'' (2013) * ''Marvelous God'' (2016) * ''Manifestation Time (Udo Di)'' (2016) * ''Endless'' (2019) * ''Merciful God'' (2021) * ''Walk With Jesus'' (2021) * ''Eze Mmuo (ENDLESS WALK WITH JESUS RELOADED)'' (2023) ==Singu== * ''Adim Well Loaded'' * ''Pure Praise'' * ''Wind Of Glory'' * ''To You Be All The Glory'' * ''Jesus Surprise Me'' * ''Come and See'' * ''The Marvelous God'' * ''Jehovah Mara Over'' * ''Oke Ebube'' * ''Chimamaka'' * ''Imenem'' l * ''Ebenebe'' * ''Eze Abata'' g03t27vvbc4tvgxs3drgfx3o5xjls7k VAVA Group 0 3712 37953 2026-11-20T11:07:34Z Bluetickbot 4298 Created page with " '''VAVA Group''' na business group wey dey operate for Nigeria. Im business activities include furniture production, construction, real estate and supply of industrial materials. Di history of di group connect with VAVA Furniture, wey Michael Tawadrous establish for Nigeria for 2012. Later, di business activities expand enter other areas, including construction and property development.<ref name="Punch2016">[https://punchng.com/local-manufacturersll-soon-take-over-niger..." 37953 wikitext text/x-wiki '''VAVA Group''' na business group wey dey operate for Nigeria. Im business activities include furniture production, construction, real estate and supply of industrial materials. Di history of di group connect with VAVA Furniture, wey Michael Tawadrous establish for Nigeria for 2012. Later, di business activities expand enter other areas, including construction and property development.<ref name="Punch2016">[https://punchng.com/local-manufacturersll-soon-take-over-nigerias-furniture-business-tawadrous/ Local manufacturers'll soon take over Nigeria's furniture business – Tawadrous], ''The Punch'', 2016.</ref><ref name="BusinessDay2021">[https://businessday.ng/real-sector/article/special-report-top-furniture-brands-in-nigeria/ Special report: Top furniture brands in Nigeria], ''BusinessDay'', 2021.</ref> {| class="wikitable" style="width:100%; margin:auto; border:1px solid #a2a9b1; border-collapse:collapse;" |+ style="font-size:120%; font-weight:bold; text-align:center; padding:10px;" | VAVA Group |- ! style="width:32%; text-align:left;" | Business name | VAVA Group |- ! style="text-align:left;" | Type | Private business group |- ! style="text-align:left;" | Industry | Furniture manufacturing, construction, real estate and industrial materials |- ! style="text-align:left;" | Founder | [[Michael Tawadrous]] |- ! style="text-align:left;" | Established | 2012 (VAVA Furniture) |- ! style="text-align:left;" | Country of operation | Nigeria |- ! style="text-align:left;" | Main activities | Furniture production, construction, property development and industrial materials |- ! style="text-align:left;" | Related business | VAVA Furniture |- ! style="text-align:left;" | Associated project company | VAVA Projects |- ! style="text-align:left;" | Website | [https://vavafurniture.com/ Official website] |} == History == VAVA Furniture start business for Nigeria for 2012 under [[Michael Tawadrous]]. Di company dey focus on furniture design, production, assembly and distribution for homes and commercial customers. For interviews about di furniture industry, Tawadrous talk about local manufacturing, training of workers and di role of Nigerian furniture companies for di local market.<ref name="Punch2016" /><ref name="Guardian2016">[https://guardian.ng/features/executive-briefs/re-defining-quality-and-customer-service-in-interior-designs/ Re-defining quality and customer service in interior designs], ''The Guardian'', 30 September 2016.</ref><ref name="Guardian2017">[https://guardian.ng/business-services/the-furniture-industry-has-made-significant-contributions-to-economic-development-of-nigeria/ The furniture industry has made significant contributions to economic development of Nigeria], ''The Guardian'', 2017.</ref> As di business dey grow, e develop activities for furniture production and interior furnishing. Di company also supply furniture to different kinds of customers. Reports about furniture production for Nigeria don discuss local manufacturing and competition from furniture wey dem import from other countries.<ref name="BusinessDay2021" /><ref name="Thisday2025">[https://www.thisdaylive.com/2025/04/10/vava-furniture-decries-fluctuating-economic-condition-market-competition-from-imported-goods/ VAVA Furniture decries fluctuating economic condition, market competition from imported goods], ''THISDAY'', 10 April 2025.</ref> == Business activities == VAVA Group business activities include furniture production, construction, real estate and supply of industrial materials. VAVA Projects dey connected with construction and property development work. Information about these business areas also dey company-related materials.<ref name="Techpoint2026">[https://techpoint.africa/brandpress/vava-group-founder-michael-tawadrous-receives-2026-serial-entrepreneur/ VAVA Group founder Michael Tawadrous receives 2026 Serial Entrepreneur of the Year Award], ''Techpoint Africa'', 14 November 2026.</ref><ref name="VAVAProjects">[https://vavaprojects.com/ VAVA Projects], company website.</ref> Di furniture manufacturing industry for Nigeria dey face different challenges, including production costs, access to materials, infrastructure and competition from imported products. These challenges don form part of discussions about di operating conditions of local furniture manufacturers.<ref name="Thisday2025" /><ref name="Guardian2022">[https://guardian.ng/business/firm-advocates-foreign-exchange-window-for-furniture-producers/ Firm advocates foreign exchange window for furniture producers], ''The Guardian'', 2022.</ref> == References == <references /> == External links == * [https://vavafurniture.com/ VAVA Furniture] * [https://vavaprojects.com/ VAVA Projects] * [https://vavafurnitureusa.com/about-us/ VAVA Furniture USA] qb4j8bgaojwbwtp97qgh2hsmdc4ajjj