Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.48.0-wmf.5 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Adegoke Adelabu 0 86 38030 24060 2026-11-24T10:04:19Z Jessephu 1537 38030 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Gbadamosi Adegoke Adelabu''' (dem bon am for September 3, 1915 an e kpai for March 25, 1958) na [[Naija]] politishian wey kom fom Ibadan an put hand for Ibadan Politis bifor Naija get fredom (Indipendense) fom Inglish pipul in 1960.Ibadan na one big siti for Westan rijion of Naija. From 1955 go rish 1956, na Adegoke bi di oga kpata-kpata for ''Natural Resources and Social Services''. E stil bi di oga for di pipul wey no dey sopot ''Western Regional Assembly'' ontil e dai for 1958.Adegoke famili no too get moni.Na Adegoke wok by imsef to get moni an bikom big pesin for Naijs politis mata. Na Gofment Kolej for Ibadan e tek go skul an e kom bi big biznesman.Adegoke for mek am big for politis mata if no bi sey e dai for moto asident an e no too tey wey Naija get indipendense bifo e dai so. Adegoke Adelabu na pesin wey rili biliv sey mek we dey du di tins wey go fevo Naija an mek Naija kontrol evritin wey we dey mek for insaid di kontri.<ref>https://en.wikipedia.org/wiki/Adegoke_Adelabu#CITEREFSklar</ref> == How e tek stat im laif == Na 1915 dem bon Adegoke an na Sanusi Ashinyanbi an Awujola Adelabu bi im papa an mama. Na im mama bi di sekond waif an im mama dai wen Adelabu stil bi smol pikin. Na im papa sista kom leta tek kia of am. E skul for ''St David's C.M.S. School'', Kudeti, Ibadan fom 1925 go rish 1929. Adegoke kom finish standard IV an V for ''C.M.S Central school'', Mapo. Opon sey im papa sista na muslim, shi stil mek Adelabu go skul wey Kristen missionari dey kontrol an e kom get satifiket for pesin wet don baptais. Dis one kom mek Adelabu fit go oda skul wey CMS dey kontrol. E stat im sekondri skul for 1931 an im finish for 1936 as di hed boi.<ref>https://en.wikipedia.org/wiki/Adegoke_Adelabu#CITEREFPostJenkins1973</ref> E rait im ezam to enta skul an e pas wel wel so tey UAC kom pay for im skul moni an buk for am to go rid Commerce for ''Yaba Higher College''. Bot im no yuz di moni wey UAC pai for am for skul finish, na just 6 months e don yuz for di big skul for Yaba bifo e kom bigin wok for UAC as di sekond oga for ''Ibadan district''.Adelabu oga na one oyinbo man wey e don fest mit di year bifo im enta skul for Yaba. Di fest tin wet dem tel am to du na to waka raund evri ples wey dem dey du di Kokakola drink for Ibadan. Afta im don waka finish, e kom bring plan for how dem go tek stat to dey kari di miniral go difren difren ples an how dem go tek sel am. Dis one kom mek dem giv am big posishion for UAC as di sekond oga for di Prodokshion Manija. Bot im no wok dia for long bikos na for 1937 e komot for dia an join di biznes wey pipul dey du to bai an sel tins. Dis biznes no fevo am at all an bifo im sabi wetin dey hapun, e don bigin faind gocment wok. For 1939, e kom dey wok as pesin wey dey chuk eye for pipul wey dey plant difren difren fud an wey dey tish animal-dem to mek suo sey dem dey du am wel. Afta dis one, e kom stil wok as pesin wey dey chek wetin pipul dey du for one smol join-bodi grup wey pipul inside dey hep diasef an na Akinpelu Obisesan bi di oga kpata-kpata for di grup. Adelabu dey for dis grup ontil 1945 wen e kom go bak to UAC. Dis time araund di work gud for am wel wel bot im liv di wok afta di pesin wey tish am di wok, wey e nem na Richardson, stop di wok sef. E kom put di plenti moni wey e mek fom UAC insaid klot biznes wit Levantine kompini for Ibadan. Bot Adegoke kom see sey di pipul wey dey rul for Ibadan wey dem dey kol Mogaji an Olubadan no go skul an dem no sabi rid an rait, so e kom mit dem an bigin wok for dem as di pesin wey go dey rid an rait evritin wey dem dey du for di ples wey dem dey fom rul an joj di Ibadan pipul.<ref>https://en.wikipedia.org/wiki/Adegoke_Adelabu#CITEREFSklar</ref> == How e du for politis mata == '''1949–1953''' Adegoke wok for politis stat wen e join som smol shif-dem mek dem join-bodi to komplen abaut Salami Agbaje. Plenti pipul sabi Adegoke as pesin wey sabi do tins kwik-kwik an bikos of sey e sabi rid an rait, di pipul wey dey rul dat taim nid am to tek fait Agbaje. Dem nid pesin wey go fit dey hep dem rait wetin dem nid to tek rait abaut wai dem no laik Agbaje an na Adegoke dem see as wu go hep dem. Adegoke gri sey e go bi di pesin wey go dey hep dem to dey rid an rait as dem dey fait Salami Agbaje wey dey du biznes an e get moni wel wel an e stil go skul an sabi rid an rait, an na im bi di nomba 3 pesin wey nia di king pas. Dis oda shif-dem wey dey fait am, no laik di way im dey do tins an plenti of dem dey own am moni. Di smol smol shif-dem an Mogaji-dem no wan mek Agbaje bi di Olubadan na im mek dem dey du evritin for dia pawa to fait am. Adegoke rili put bodi for di wok an e rili rait evritin wey di shif-dem nid to tek ripot Agbaje to di oyinbo pipul wey dey rul for dat taim. As dis tin-dem dey hapun, na Adegoke bi di pesin wey dey rait an rid for di ''Egbe Omo Ibile'' wey bi di main grup wey wan komot Agbaje. Na Bello Abasi bi di oga kpata-kpata for dis grup an na e papa wey e nem na Aleshinloye bi di foma Olubadan. As di mata kom rish di oyinbo pipul, dem kom tel Agbaje to komot bodi for di pipul wey dey rul for Ibadan dat taim. Bot dem kom stil yuz dis one chenj som kain tins for di ples wey dem tek dey rul. For ezampul, dem komot one grup wey di nem na Oshun division from di Ibadan area, dis one rili ves som of di Ibadan pipul an e kom mek som pipul join bodi for smol smol grup to join evribodi togeda so dat e go swit di Ibadan pipul. Wen di taim rish for di pipul for Ibadan to selet wu an wu dem wan mek e dey lid dem for 1951, di grup wey Adegoke dey wey di nem na Egbe Omo Ibile join bodi wit one man wey e nem na Augustus Akinloye an som oda yong boi-dem an yong gel-dem wey dey anoda grup wey dia foma nem na Ibadan Progressive Union kom stat anoda smol grup wey e nem na ''Ibadan People's Party''. Dem du dis one to yuz fait di ''Ibadan Progressive Union''. Adegoke rili put bodi for dis one to fait di pipul wey no laik di Ijebu pat for Ibadan, espeshali as dem don fest komot Oshun division wey dem di oga for ''Action Congress'' laik Awolowo wey bi Ijebu man dey sopot an anoda man wey e nem na Akintola. Dis niu pati win all di 6 sit go rich di ''Western Regional Assembly''. Bot Adegoke kom tok sey e go laik mek dem du one smol grup wey go dey sopot NCNC bot di grup skata an 4 pipul fom dis grup go join AG. Adegoke kom rili put bodi wel wel for insaid NCNC for Ibadan, e kom bi di pesin wey dey hep di ''Western Province Working Committee'' dey rid an rait for evritin wey dem dey tok for dia mitin. Pipul Kom bigin sabi am as di onli pesin wey dey joj mata for insaid kot for IPP wey kom stil dey wit NCNC. Bifo wi no wetin, pipul don bigin to sabi Adegoke for evriwia for Naijá so tey for 1952 e kom rait one buk wey e nem na ''Africa in Ebullition''. E yuz dis buk tek tok evritin wey dey e mind abaut politis mata. E wan kom stil fom anoda grup wey go rili dey fait di pipul for AG for di taim wey pipul wan selet di pesin wey go dey lid dem for 1954. E kom stil fom anoda one wey dem dey kol ''Taxpayers Association'' so dat plenti pipul go laik am bikos of di way im tek arenj di tax mata. Dis grup kom stil join bodi wit som pipul wey dey do fam wok wey dia nem na Maiyegun. Dem fom di grup wey dem dey kol ''Mabolaje Grand Alliance''. '''1954–1958''' Adelabu an e grup kom rili bi problem for di pipul wey dey di grup wey IPU an AG dey kontrol. E rili wahala dem wit di way im tek arenj di tax mata an di wok of di pipul wey dia famili dey rul (Mogajis) for gofment mata. E kom put imsef as pesin wey dey sopot di way dem dey rul dem an di tins bifo dem di oyinbo pipul kom tish dem dis niu sistem. Wen di taim rish for di pipul to selet wu di popul wey go lid dem for 1954, Adegoke kom win plenti of di posishon for di ''Ibadan District Council''. Dis one kom mek Adegoke bi di oga kpata-kpata for dat aria. Im kon be di oga kpata-kpata for pipul wey dey kontrol moni an evri smol smol grup for dia. Wen di taim rish for pipul to chuz di pesin wey go dey rul dem for Naija for 1954, Adegoke kom win one posishon for ''House of Representatives'' an im grup sef dem win plenti-plenti post for di ''House of Representatives''. E kom get one taim wey e kom bi di sekond oga for NCNC for Naija, dem kom stil mek am di oga kpata-kpata of pipul wey go dey giv Naija pipul all di beta-beta tin wey dem nid. E du dis one join di one wey e fest bi as di oga kpata-kpata for di ''Ibadan District Council'' fom January 1955 go rish January 1956. For 1955, dem kom bigin chuk eye insaid di way Adegoke an im pipul tek dey do moni mata, to see weyda dem dey chop di moni wey dem sopos yuz for di Naija pipul. Na di oga dem for ''Western Region Government'' du dis one an na AG kontrol am. Dis one kom mek Adelabu tok sey im no wan du di wok of pesin wey dey kontrol som pipul again. Na one man wey e nem na J.M. Johnson kom stat to dey du di wok as di oga kpata-kpata of di pipul wey go dey mek sure sey Naija pipul get beta beta tins. For 1956, Adelabu kom stil trai to mek di pipul chuz am as di oga kpata-kpata for NCNC for ''Western Region''. Im biliv sey e go win, na so e kom go bai plenti klot kom rait ''"Adelabu, Premier of the Western Region"''on top, bot im an im grup stil no win. Na Action Group win am. E kom bi di oga kpata-kpata for one grup wey dey allways tok sey dem no laik di way ''Western House of Assembly'' tek dey du tins. Afta e lus dis niu post, e kom trai to mek suo sey dem fom niu Stet komot from ''Western Region''. Dis niu Stet sopos bi for di pipul wey rili get maut for di NCNC an dem bi Oyo, Ibadan an Ondo side. Bot dem no sopot dis e idea for 1958 bikos dem see am sey im du am base on na wi-wi mata. For stil dat 1958, Adegoke stat to dey tok sey e no laik di way Azikiwe tek dey rul bikos di tin na 3-in-1 mata wey bi sey na AG, NCNC and NPC dey insaid. E rili pain am sey AG folo for di mata. E tok sey dat kind tin no pure at all. == How im tek kpai== Adegoke Adelabu dai for Mile 51 for ''Lagos-Ibadan Expressway'' for Shagamu said. Na im wit one man wey kom from ''Syria'' dai.Di man sabi how to dey bai and sel tins. Dia moto nak anoda moto as dem dey kom bak fom Lagos. == Pekulia mes == Plenti pipul wey dey tok abaut wetin don hapun bifo nau for Yoruba an Naija dey allwes tok abaut di pesin wey stat dis tok wey dem dey kol "'''penkelemesi'''". Dis tin na di Yoruba way to tek tok "'''peculiar mess'''". Adegoke na pesin wey evribodi sabi sey e sabi spik Inglish wel wel. One day wey im dey tel pipul abaut di way tins bi for ''Western Region House of Assembly'', som pipul wey no sabi English Kom bigin tok sey Adelabu say "penkelemesi". ==Wie dem gada di tori== {{reflist}} [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1915]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 1958]] 5zn90f1y4g37jd546bs82d9vw3c3zel Tony Umez 0 869 38027 24842 2026-11-24T09:59:14Z Jessephu 1537 38027 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Tony Umez''' na [[Naija]] actor. sinci umez akt for di fim Died wretched Buried in N2.3M casket for 1994, wey mek am popula an bikos of dis fim, i don akt for mo den 200 Nollywood fims of boat inglish an Yoruba languej dem == Hau im tek Stet Im life An Karia == Tony Umez dem bon am for ogidi Anambra state. Im mama na frum Cross River State an im papa na frum ogidi an na di siam ples dem bon am. ivun as im be ibo pesin di langwej wey im sabi tok pas na Efik wey bi im mama langwej. Umez gro for lagos where i do im primari an sekondari Edukashon i stil go Univaciti wey i get Bachelor's degree an Master's degree for Inglish an intanashonal lau an diplomaci for University of lagos. == Im Aktin Karia == I stet to dey akt for im sekondari dais where i paform for steg pla an drama. For 1993 Tony umez kom juin Nollywod. Di fest tu muvi wé im akt no bring am aut so for dis rizin im kom liv for smol tiam. For 1997 im kom bak to di industri kom akt for wan muvi wey di taitu na Di "princess" bot di muvi wey briji am aut wey mek pipu sabi am na "Died Wretched" wey dem rilici for 1998 an dis muvi mek am de popula no bi smol. == Fims Wé Tony Akt == Year Film Role *1997 The Princess *1998 Died Wretched *1999 Pains *2003 Demon in law. == Wia dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] ihuio3ayq43p9epl6p2ukntb97r5hdc 38028 38027 2026-11-24T10:00:14Z Jessephu 1537 38028 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Tony Umez''' na [[Naija]] actor. sinci umez akt for di fim Died wretched Buried in N2.3M casket for 1994, wey mek am popula an bikos of dis fim, i don akt for mo den 200 Nollywood fims of boat inglish an Yoruba languej dem.<ref>https://www.vanguardngr.com/2022/06/nollywood-i-wasnt-paid-for-my-first-2-roles-veteran-actor-tony-umez/</ref> == Hau im tek Stet Im life An Karia == Tony Umez dem bon am for ogidi Anambra state. Im mama na frum Cross River State an im papa na frum ogidi an na di siam ples dem bon am. ivun as im be ibo pesin di langwej wey im sabi tok pas na Efik wey bi im mama langwej. Umez gro for lagos where i do im primari an sekondari Edukashon i stil go Univaciti wey i get Bachelor's degree an Master's degree for Inglish an intanashonal lau an diplomaci for University of lagos.<ref>http://www.nigeriafilms.com/news/7842/2/tony-umez-from-acting-as-couple-my-wife-and-i-got-.html</ref> == Im Aktin Karia == I stet to dey akt for im sekondari dais where i paform for steg pla an drama. For 1993 Tony umez kom juin Nollywod. Di fest tu muvi wé im akt no bring am aut so for dis rizin im kom liv for smol tiam. For 1997 im kom bak to di industri kom akt for wan muvi wey di taitu na Di "princess" bot di muvi wey briji am aut wey mek pipu sabi am na "Died Wretched" wey dem rilici for 1998 an dis muvi mek am de popula no bi smol. == Fims Wé Tony Akt == Year Film Role *1997 The Princess *1998 Died Wretched *1999 Pains *2003 Demon in law. == Wia dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] bcxnp3qazm0adgn9ddueoqep50rhb3j 38029 38028 2026-11-24T10:01:36Z Jessephu 1537 /* Fims Wé Tony Akt */ 38029 wikitext text/x-wiki {{databox}} '''Tony Umez''' na [[Naija]] actor. sinci umez akt for di fim Died wretched Buried in N2.3M casket for 1994, wey mek am popula an bikos of dis fim, i don akt for mo den 200 Nollywood fims of boat inglish an Yoruba languej dem.<ref>https://www.vanguardngr.com/2022/06/nollywood-i-wasnt-paid-for-my-first-2-roles-veteran-actor-tony-umez/</ref> == Hau im tek Stet Im life An Karia == Tony Umez dem bon am for ogidi Anambra state. Im mama na frum Cross River State an im papa na frum ogidi an na di siam ples dem bon am. ivun as im be ibo pesin di langwej wey im sabi tok pas na Efik wey bi im mama langwej. Umez gro for lagos where i do im primari an sekondari Edukashon i stil go Univaciti wey i get Bachelor's degree an Master's degree for Inglish an intanashonal lau an diplomaci for University of lagos.<ref>http://www.nigeriafilms.com/news/7842/2/tony-umez-from-acting-as-couple-my-wife-and-i-got-.html</ref> == Im Aktin Karia == I stet to dey akt for im sekondari dais where i paform for steg pla an drama. For 1993 Tony umez kom juin Nollywod. Di fest tu muvi wé im akt no bring am aut so for dis rizin im kom liv for smol tiam. For 1997 im kom bak to di industri kom akt for wan muvi wey di taitu na Di "princess" bot di muvi wey briji am aut wey mek pipu sabi am na "Died Wretched" wey dem rilici for 1998 an dis muvi mek am de popula no bi smol. == Fims Wé Tony Akt == {| class="wikitable" !Year !Film !Role |- |1997 |''The Princess'' | |- |1998 |''Died Wretched'' |Chris |- |1998 |''Sakobi'' |Patrick |- |1999 |''The Visitor'' |Mike |- |1999 |''Asimo'' |Minister |- |2000 |''Executive Crime'' |Collins |- |2000 |''Remember Your Mother'' |Chief Dankwa |- |2001 |''Death Warrant'' |Mike |- |2001 |''Attack'' |Pastor Gideon |- |2002 |''Blind Justice'' | |- |2003 |''Blood Sister'' |Kenneth |- |2003 |''Christ in Me'' |Richard |- |2003 |''Billionaires Club'' |Zed |- |2003 |''Forever Yours'' |Paul |- |2004 |''My first love'' | |- |2005 |''Total Disgrace'' |Andy |- |2006 |''Demon In-Law'' |Emeka |- |2007 |''100 Days in the Jungle'' |Ovie Okito |- |2008 |''Before My Eyes'' |Lanre |- |2010 |''Stranger on My Bed'' |Samuel |- |2016 |''Moon Maids'' |Igwe Osita |- |2018 |''Gamble'' |David |- |2020 |''Family Guest'' |Felix |- |2021 |''Lockdown'' |Martins |- |2023 |''THE FAST LANE: Hunt for Gold Mine'' | |} * == Wia dem gada di tori == [[Katigori:Tori abaut pipul life]] [[Katigori:Naija pipul]] 5nczrjlnn66nu0yxk894dk454xpeh02 Timipre Sylva 0 1674 38036 25620 2026-11-24T10:30:43Z Jessephu 1537 38036 wikitext text/x-wiki {{Databox}} ''' Timipre Marlin Sylva''' CON (dem bon am for 7 July 1964) na [[Naija]] politishan an bifor bifor Govnor of [[Bayelsa State|Bayelsa Stet]] weu de Naija. Timipre Marlin Slyva bi di Minista of State for Petroleum Resources for Naija. ==How e tek stat life== Dem born Sylva for Brass wey de inside Bayelsa. (Na from [[Rivers State|Riva Stet]] dem komot Bayelsa Stet in 1996). E go skul for Bayelsa Stet an [[Lagos State|Legos Stet]]. Sylva don bi memba for ''Rivers State House of Assembly'' in di 1990s. ==How e tek go skul== Slyva pass out from Yunivasiti of Port Hakot wit distinshon in English (Linguistics) in 1986. Na Slyva no buk pass inside all di studet wey finish dat year for e dipatmet.For 2011, UBIS Yunivasiti give am Doktoret digri in ''"International Relations (Honoris causa)''" Dey stil give Slyva e sekod Doktoret digri (Honoris causa) on di 2nd of December 2020 by AIPA (African Institute of Public Administration) an LBBS. ==Politis== Slyva enta politis for 1992 wen e win House of Assembly eleshon for Brass wey dey inside old [[Rivers State|Riva Stet]]. Na Slyva yong pas for inside all di memba of house of Hasebili wey enta.Dey pik Slyva as Speshal Asistans to di Minista of Stet for ''"Petrolatum"'' wit di sopot of Dr Edmund Dakouru.E kontinu as Speshal Advaisa onti e komot go PDP go kolet pamari tiket for pipul wey wan bi Govno for Bayelsa Stet in 2006. For di pamari eleshon, na Dr. Goodluck Jonathan win an e kari sekod.Wen PDP kom du dia pamari eleshon for pipul-dem wey go like bi presidor of Naija, dey pik Umaru Musa Yar'adua wey don kpai now an Goodluck Jonathan as e vais.Sins Goodluck Jonathan no fit get two tiket for vais-presidor an Govno, e pik di vais-presidor an rilis di Govno tiket for Slyva. Na PDP win as Govno for di 2007 Bayelsa Stet Govnoship eleshon. Slyva tek ova from di forma Govno wey bi Goodluck Jonathan.For di parti wey dey du so dat e go stat to dey du as Govnor, Slyva tok sey na Bayelsa bi di Stet wey no divelop among di 36 Stet wey dey Naija. Ebitimi Amgbare wey di oponet onda ''"Action Congress"'' for di 2007 Govnoship eleshon tok sey e no gri for di risot wey mek Slyva bi Govno.Ebitimi Amgbare kari di mata go kot an di kot kansu di eleshon risot. Di kot tok sey mek Slyva komot as Govno an mek dey mek di Spika of di House Werinipre Seibarugo as aktin govno onti dey du niu eleshon wey happun afta three month. For May 24, 2008, dey du niu eleshon an Slyva wey bi PDP win 588,304 votes of di hol 598,000 wey de kaunt.Dey mek Slyva govno on May 27. On January 27, 2012, Supreme kot rimuv Slyva as Govnor of Bayelsa Stet an dey pik Aktin Govno for di Stet onti February 2012 wey dey du anoda eleshon. Presidor Buhari pik Slyva as Naija kabinet Minista of Stet for petirolium Risosis on August 21, 2019. ==Korupshon mata== Afta wey dey pass ''"Petroleum Industry Bill"'' for August 2021, dey hakwues or blame Slyva sey e wan try bribe Fediral pipul wey dey mek Law even wen Naija pipul no wan somtin wey dey inside di Bill. For one ripot wey dey People Gazette, e tok sey Slyva an Bassey Albert Akpan give moni wey go rish $10,million as bribe. From di $10 million dollar, Sinate Presidet Ahmad Lawal an House Spika [[Femi Gbajabiamila]] poket bitwin $1.5 million to $2 million. Meni Fediral pipul wey dey mek law vex on di mata bikos wayo de how dey poker di moni bikos som of dem tok sey na onli $5,000 memba wey dey house of reprisetativ kolet an memba wey dey sinate tok sey dey kolet $20,000. Gbajabiala, Lawal, Akpan an Slyva do BRI komet for di mata. ==Awod== In October 2022, President Muhammadu Bihari give Slyva one Nashional honor awod wey di nem na Commander of the Order of the Niger CON. == Wia dem gada di tori == pkmy1hzmki237hv8f7g72igp0sro5bn Idan 0 1976 38021 24377 2026-11-23T18:15:31Z Biowikician 24 38021 wikitext text/x-wiki '''Idan''' na wan [[yoruba]] wod wey di mini na majik<ref>https://tribuneonlineng.com/idan-all-you-need-to-know-about-trending-nigerian-street-slang/</ref>. Wen pipul for strit yuz di wod ''Idan'' for pesin, dis wan fit mins sey di pesin get sense wel wel<ref>https://punchng.com/things-you-dont-know-about-idan/</ref>. On May 14, 2023, [[Bola Tinubu|Bola Ahmed Tinubu]], wey bi di pesin wey Naija pipul selet to bi dia presido in di 2023 presidenta eleshon yuz di word ''Idan'' to diskrib Hilda Baci<ref>https://dailypost.ng/2023/05/14/idan-doesnt-break-tinubu-hails-chef-on-mission-to-break-guinness-world-record/</ref>. [[Hilda Baci]] na wan [[Naija]] ledi wey enta di ''Guiness book record'' as di pesin wey fit yuz plenti awas tek kuk fud wit-aut restin.<ref>https://guardian.ng/news/hilda-baci-nigerian-chef-sets-100hrs-new-world-record-for-longest-time-in-cooking-marathon/</ref> m5tnwtnads8cpgts6b77sgosreg24bj 38022 38021 2026-11-23T18:17:14Z Biowikician 24 38022 wikitext text/x-wiki '''Idan''' na wan [[yoruba]] wod wey di mini na majik<ref>https://tribuneonlineng.com/idan-all-you-need-to-know-about-trending-nigerian-street-slang/</ref>. Wen pipul for strit yuz di wod ''Idan'' for pesin, dis wan fit mins sey di pesin get sens wel wel<ref>https://punchng.com/things-you-dont-know-about-idan/</ref>. On May 14, 2023, [[Bola Tinubu|Bola Ahmed Tinubu]], wey bi di pesin wey Naija pipul selet to bi dia presido in di 2023 presidenta eleshon yuz di word ''Idan'' to diskrib Hilda Baci<ref>https://dailypost.ng/2023/05/14/idan-doesnt-break-tinubu-hails-chef-on-mission-to-break-guinness-world-record/</ref>. [[Hilda Baci]] na wan [[Naija]] ledi wey enta di ''Guiness book record'' as di pesin wey fit yuz plenti awas tek kuk fud wit-aut restin.<ref>https://guardian.ng/news/hilda-baci-nigerian-chef-sets-100hrs-new-world-record-for-longest-time-in-cooking-marathon/</ref> m6tg8b3uyttrezj5lxlbuci3vedga04 Ala (Odinala) 0 2953 38031 36277 2026-11-24T10:06:05Z Jessephu 1537 38031 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ala''' (wey pipo stil sabi as '''Ani''', "'Ana"', "'Ale"', an "'Ali"' inside difren Igbo langwej) na di fimeli god of di ''earth''. Ala na stil di goddess wey dey kontro how pipo dey bihaf norma, weyda wuman go get belle or e no go get, an weyda pipo go sabi somtin or not. In Odinani, na Ala dey kontro di land of di dead an na im dey kari di belle of our four-four fada-dem. Ala for Igbo langwej mins "''Earth"'' an dis one mins sey dis goddess get pawa ova di Earth an di graund. For all di gods wey Igbo pipo dey woship, na Ala dey respet pass. [[Amadioha]] bi di hosband of Ala. Amadiola bi di god wey dey kontro hevun. Sins Ala bi di goddess wey dey kontro how pipo sopoz bihaf, e dey always joj mata of human bein. Na Ala dey kontro Igbo law an dia kostom. Di nem of Igbo law an kostom na "Omenala". Wetin no norma (taboo) or wey bad if pesin do am in Igbo law na ''nso Ala''. Evri graund for Igboland na holi land bikos na Ala bi di graund. Weyda land go produs food dipend on Ala. Ala di yuz python (Igbo: eke) as im meseja. Wen pipo wan to ''draw'' di pikshon of Ala, dem dey ''draw'' am as a kween wey sit down for ''throne'' an im famili araund am. For hodin days, na mud dem dey yuz mek di emeji of Ala. Di size of di emeji go jus risembu di size of norma human bein. Dis emeji dey de inside di ''shrine'' an Igbo pipo dey kol am ''mbari''. ==Im pawa== Dem dey tok sey wen pesin komit wetin oyinbo dey kol ''taboo'' in di komuniti, di pesin don in-salt Ala bi dat. ( For Igbo langwej, dis tin is kol ''ajo njo'' or Aru Ala or Alu Ani). Di risin bi sey na on top di ''earth'' di pesin do am an na Ala bi di kontrola of di Earth. Ala stil bi di goddess wey dey kontro how to tins go de for Igbo sosa-e-ti. Na Ala stil bi do goddess wey dey protet wuman an smol smol pikin-dem. Meni times, pipo dey ''draw'' pikshon of Ala wey karo smol pikin for hand. Di simbo of Ala na full moon. Pipo bilif sey wen pipo [[death|kpai]], dia spirit dey stay inside di belle of Ala. Di hol komuniti nid to respet Ala bikos evri bodi dey live an waka inside di earth. For somtimes, pipo bilif sey Ala fit opun graund an pipo go enta graund an kpai. Wen Igbo pipo wan di yam festiva, dem dey always dey give honor to Ala. == Wia dem gada di tori == tjn59cobbbjuh9rb41tw5658oajn4sf 38032 38031 2026-11-24T10:08:16Z Jessephu 1537 38032 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ala''' (wey pipo stil sabi as '''Ani''', "'Ana"', "'Ale"', an "'Ali"' inside difren Igbo langwej) na di fimeli god of di ''earth''. Ala na stil di goddess wey dey kontro how pipo dey bihaf norma, weyda wuman go get belle or e no go get, an weyda pipo go sabi somtin or not.<ref>https://books.google.com/books?id=iBIOAQAAMAAJ</ref> In Odinani, na Ala dey kontro di land of di dead an na im dey kari di belle of our four-four fada-dem. Ala for Igbo langwej mins "''Earth"'' an dis one mins sey dis goddess get pawa ova di Earth an di graund. For all di gods wey Igbo pipo dey woship, na Ala dey respet pass. [[Amadioha]] bi di hosband of Ala. Amadiola bi di god wey dey kontro hevun. Sins Ala bi di goddess wey dey kontro how pipo sopoz bihaf, e dey always joj mata of human bein. Na Ala dey kontro Igbo law an dia kostom. Di nem of Igbo law an kostom na "Omenala". Wetin no norma (taboo) or wey bad if pesin do am in Igbo law na ''nso Ala''. Evri graund for Igboland na holi land bikos na Ala bi di graund.<ref>https://books.google.com/books?id=AlYKAQAAMAAJ</ref> Weyda land go produs food dipend on Ala. Ala di yuz python (Igbo: eke) as im meseja. Wen pipo wan to ''draw'' di pikshon of Ala, dem dey ''draw'' am as a kween wey sit down for ''throne'' an im famili araund am. For hodin days, na mud dem dey yuz mek di emeji of Ala. Di size of di emeji go jus risembu di size of norma human bein. Dis emeji dey de inside di ''shrine'' an Igbo pipo dey kol am ''mbari''. ==Im pawa== Dem dey tok sey wen pesin komit wetin oyinbo dey kol ''taboo'' in di komuniti, di pesin don in-salt Ala bi dat. ( For Igbo langwej, dis tin is kol ''ajo njo'' or Aru Ala or Alu Ani). Di risin bi sey na on top di ''earth'' di pesin do am an na Ala bi di kontrola of di Earth. Ala stil bi di goddess wey dey kontro how to tins go de for Igbo sosa-e-ti. Na Ala stil bi do goddess wey dey protet wuman an smol smol pikin-dem. Meni times, pipo dey ''draw'' pikshon of Ala wey karo smol pikin for hand. Di simbo of Ala na full moon. Pipo bilif sey wen pipo [[death|kpai]], dia spirit dey stay inside di belle of Ala. Di hol komuniti nid to respet Ala bikos evri bodi dey live an waka inside di earth. For somtimes, pipo bilif sey Ala fit opun graund an pipo go enta graund an kpai. Wen Igbo pipo wan di yam festiva, dem dey always dey give honor to Ala. == Wia dem gada di tori == gazmyl2xro257nf02t3amj36jklxfdl 38033 38032 2026-11-24T10:09:25Z Jessephu 1537 38033 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ala''' (wey pipo stil sabi as '''Ani''', "'Ana"', "'Ale"', an "'Ali"' inside difren Igbo langwej) na di fimeli god of di ''earth''. Ala na stil di goddess wey dey kontro how pipo dey bihaf norma, weyda wuman go get belle or e no go get, an weyda pipo go sabi somtin or not.<ref>https://books.google.com/books?id=iBIOAQAAMAAJ</ref> In Odinani, na Ala dey kontro di land of di dead an na im dey kari di belle of our four-four fada-dem. Ala for Igbo langwej mins "''Earth"'' an dis one mins sey dis goddess get pawa ova di Earth an di graund. For all di gods wey Igbo pipo dey woship, na Ala dey respet pass. [[Amadioha]] bi di hosband of Ala. Amadiola bi di god wey dey kontro hevun. Sins Ala bi di goddess wey dey kontro how pipo sopoz bihaf, e dey always joj mata of human bein. Na Ala dey kontro Igbo law an dia kostom. Di nem of Igbo law an kostom na "Omenala". Wetin no norma (taboo) or wey bad if pesin do am in Igbo law na ''nso Ala''. Evri graund for Igboland na holi land bikos na Ala bi di graund.<ref>https://books.google.com/books?id=AlYKAQAAMAAJ</ref> Weyda land go produs food dipend on Ala. Ala di yuz python (Igbo: eke) as im meseja. Wen pipo wan to ''draw'' di pikshon of Ala, dem dey ''draw'' am as a kween wey sit down for ''throne'' an im famili araund am. For hodin days, na mud dem dey yuz mek di emeji of Ala. Di size of di emeji go jus risembu di size of norma human bein. Dis emeji dey de inside di ''shrine'' an Igbo pipo dey kol am ''mbari''. ==Im pawa== Dem dey tok sey wen pesin komit wetin oyinbo dey kol ''taboo'' in di komuniti, di pesin don in-salt Ala bi dat. ( For Igbo langwej, dis tin is kol ''ajo njo'' or Aru Ala or Alu Ani). Di risin bi sey na on top di ''earth'' di pesin do am an na Ala bi di kontrola of di Earth. Ala stil bi di goddess wey dey kontro how to tins go de for Igbo sosa-e-ti. Na Ala stil bi do goddess wey dey protet wuman an smol smol pikin-dem. Meni times, pipo dey ''draw'' pikshon of Ala wey karo smol pikin for hand. Di simbo of Ala na full moon. Pipo bilif sey wen pipo [[death|kpai]], dia spirit dey stay inside di belle of Ala. Di hol komuniti nid to respet Ala bikos evri bodi dey live an waka inside di earth. For somtimes, pipo bilif sey Ala fit opun graund an pipo go enta graund an kpai. Wen Igbo pipo wan di yam festiva, dem dey always dey give honor to Ala. == Wia dem gada di tori == [[Katigori:god dem]] 0tm1wt5n0v0xlbhj8suq2y9pa03i99w 38034 38033 2026-11-24T10:10:07Z Jessephu 1537 38034 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ala''' (wey pipo stil sabi as '''Ani''', "'Ana"', "'Ale"', an "'Ali"' inside difren Igbo langwej) na di fimeli god of di ''earth''. Ala na stil di goddess wey dey kontro how pipo dey bihaf norma, weyda wuman go get belle or e no go get, an weyda pipo go sabi somtin or not.<ref>https://books.google.com/books?id=iBIOAQAAMAAJ</ref> In Odinani, na Ala dey kontro di land of di dead an na im dey kari di belle of our four-four fada-dem. Ala for Igbo langwej mins "''Earth"'' an dis one mins sey dis goddess get pawa ova di Earth an di graund. For all di gods wey Igbo pipo dey woship, na Ala dey respet pass. [[Amadioha]] bi di hosband of Ala. Amadiola bi di god wey dey kontro hevun. Sins Ala bi di goddess wey dey kontro how pipo sopoz bihaf, e dey always joj mata of human bein. Na Ala dey kontro Igbo law an dia kostom. Di nem of Igbo law an kostom na "Omenala". Wetin no norma (taboo) or wey bad if pesin do am in Igbo law na ''nso Ala''. Evri graund for Igboland na holi land bikos na Ala bi di graund.<ref>https://books.google.com/books?id=AlYKAQAAMAAJ</ref> Weyda land go produs food dipend on Ala. Ala di yuz python (Igbo: eke) as im meseja. Wen pipo wan to ''draw'' di pikshon of Ala, dem dey ''draw'' am as a kween wey sit down for ''throne'' an im famili araund am. For hodin days, na mud dem dey yuz mek di emeji of Ala. Di size of di emeji go jus risembu di size of norma human bein. Dis emeji dey de inside di ''shrine'' an Igbo pipo dey kol am ''mbari''. ==Im pawa== Dem dey tok sey wen pesin komit wetin oyinbo dey kol ''taboo'' in di komuniti, di pesin don in-salt Ala bi dat. ( For Igbo langwej, dis tin is kol ''ajo njo'' or Aru Ala or Alu Ani). Di risin bi sey na on top di ''earth'' di pesin do am an na Ala bi di kontrola of di Earth. Ala stil bi di goddess wey dey kontro how to tins go de for Igbo sosa-e-ti. Na Ala stil bi do goddess wey dey protet wuman an smol smol pikin-dem. Meni times, pipo dey ''draw'' pikshon of Ala wey karo smol pikin for hand. Di simbo of Ala na full moon. Pipo bilif sey wen pipo [[death|kpai]], dia spirit dey stay inside di belle of Ala. Di hol komuniti nid to respet Ala bikos evri bodi dey live an waka inside di earth. For somtimes, pipo bilif sey Ala fit opun graund an pipo go enta graund an kpai. Wen Igbo pipo wan di yam festiva, dem dey always dey give honor to Ala. == Wia dem gada di tori == [[Katigori:Igbo god dem]] mx2zswy5o44tocrileiyor206fr7psm Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki 3 3717 38023 2026-11-24T00:02:03Z Miracletme11vn 4276 /* Request for a Short Personal Feature Article */ new section 38023 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) 5ra7rxk4h903owsll7foarlvdz5sj2i 38024 38023 2026-11-24T06:32:36Z Helpcreatwiki 4310 /* Request for a Short Personal Feature Article */ Ansa 38024 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) 8togc9bxhk6hgnntgdedj2l6y7m7t33 38025 38024 2026-11-24T06:45:39Z Miracletme11vn 4276 /* Request for a Short Personal Feature Article */ Ansa 38025 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) ::Thank you so much. I really appreciate your willingness to help. I already have the necessary information and supporting references, including the materials used for Waltajottor’s profile. I believe they will be helpful in preparing my article. I’m ready to provide everything you need. Thank you once again. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:45, 24 November 2026 (WAT) eobrf83s7zo9onjre8b3p4cme5d0k9o 38026 38025 2026-11-24T06:48:42Z Miracletme11vn 4276 /* Request for a Short Personal Feature Article */ Ansa 38026 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) ::Thank you so much. I really appreciate your willingness to help. I already have the necessary information and supporting references, including the materials used for Waltajottor’s profile. I believe they will be helpful in preparing my article. I’m ready to provide everything you need. Thank you once again. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:45, 24 November 2026 (WAT) :::Thank you so much. Please, would it be okay if I contacted you privately so I could share my personal details, biography and supporting references with you? Also, kindly let me know your preferred platform or where I should send the information for your review. I would really appreciate the opportunity to learn from you and stay in touch. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:48, 24 November 2026 (WAT) gsr82u8uy98bsoy4q67utzlp8owbn1f 38037 38026 2026-11-24T10:46:03Z Helpcreatwiki 4310 /* Request for a Short Personal Feature Article */ Ansa 38037 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) ::Thank you so much. I really appreciate your willingness to help. I already have the necessary information and supporting references, including the materials used for Waltajottor’s profile. I believe they will be helpful in preparing my article. I’m ready to provide everything you need. Thank you once again. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:45, 24 November 2026 (WAT) :::Thank you so much. Please, would it be okay if I contacted you privately so I could share my personal details, biography and supporting references with you? Also, kindly let me know your preferred platform or where I should send the information for your review. I would really appreciate the opportunity to learn from you and stay in touch. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:48, 24 November 2026 (WAT) ::::ok [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 11:46, 24 November 2026 (WAT) rc8wkg57l1x9dt67j6cln8afug5m6wv 38038 38037 2026-11-24T10:48:42Z Miracletme11vn 4276 /* Where */ new section 38038 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) ::Thank you so much. I really appreciate your willingness to help. I already have the necessary information and supporting references, including the materials used for Waltajottor’s profile. I believe they will be helpful in preparing my article. I’m ready to provide everything you need. Thank you once again. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:45, 24 November 2026 (WAT) :::Thank you so much. Please, would it be okay if I contacted you privately so I could share my personal details, biography and supporting references with you? Also, kindly let me know your preferred platform or where I should send the information for your review. I would really appreciate the opportunity to learn from you and stay in touch. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:48, 24 November 2026 (WAT) ::::ok [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 11:46, 24 November 2026 (WAT) == Where == Thank you so much. Which platform would be most convenient for you to receive my information? Would WhatsApp, Telegram or email be okay? I have my biography, relevant details and supporting references ready, and I would like to share them with you for your review and assistance with preparing my Wikipedia article. Please let me know your preferred option. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 11:48, 24 November 2026 (WAT) qtx108snd39h7yoeu22ac1c4cqek64e 38039 38038 2026-11-24T11:17:33Z Helpcreatwiki 4310 /* Where */ Ansa 38039 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) ::Thank you so much. I really appreciate your willingness to help. I already have the necessary information and supporting references, including the materials used for Waltajottor’s profile. I believe they will be helpful in preparing my article. I’m ready to provide everything you need. Thank you once again. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:45, 24 November 2026 (WAT) :::Thank you so much. Please, would it be okay if I contacted you privately so I could share my personal details, biography and supporting references with you? Also, kindly let me know your preferred platform or where I should send the information for your review. I would really appreciate the opportunity to learn from you and stay in touch. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:48, 24 November 2026 (WAT) ::::ok [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 11:46, 24 November 2026 (WAT) == Where == Thank you so much. Which platform would be most convenient for you to receive my information? Would WhatsApp, Telegram or email be okay? I have my biography, relevant details and supporting references ready, and I would like to share them with you for your review and assistance with preparing my Wikipedia article. Please let me know your preferred option. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 11:48, 24 November 2026 (WAT) :U dey message me for WhatsApp nah [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 12:17, 24 November 2026 (WAT) l79x2ljt7yc55hwbvf8fffigsoeluoa 38040 38039 2026-11-24T11:21:19Z Miracletme11vn 4276 /* Where */ Ansa 38040 wikitext text/x-wiki == Request for a Short Personal Feature Article == Hello, I would like to request a short article or feature about me, similar to the one you wrote for Waltajottor. I would really appreciate the opportunity to be featured. Thank you. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 01:02, 24 November 2026 (WAT) :ok I will do that for you, Wikipedia is an free, make sure you meet the Wikipedia requirements,don't pay money to anyone to write article we are here to help people who meet Wikipedia requirements [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 07:32, 24 November 2026 (WAT) ::Thank you so much. I really appreciate your willingness to help. I already have the necessary information and supporting references, including the materials used for Waltajottor’s profile. I believe they will be helpful in preparing my article. I’m ready to provide everything you need. Thank you once again. [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:45, 24 November 2026 (WAT) :::Thank you so much. Please, would it be okay if I contacted you privately so I could share my personal details, biography and supporting references with you? Also, kindly let me know your preferred platform or where I should send the information for your review. I would really appreciate the opportunity to learn from you and stay in touch. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 07:48, 24 November 2026 (WAT) ::::ok [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 11:46, 24 November 2026 (WAT) == Where == Thank you so much. Which platform would be most convenient for you to receive my information? Would WhatsApp, Telegram or email be okay? I have my biography, relevant details and supporting references ready, and I would like to share them with you for your review and assistance with preparing my Wikipedia article. Please let me know your preferred option. Thank you! [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 11:48, 24 November 2026 (WAT) :U dey message me for WhatsApp nah [[Yuza:Helpcreatwiki|Helpcreatwiki]] ([[Yuza tok abaut am:Helpcreatwiki|tok]]) 12:17, 24 November 2026 (WAT) ::yeah [[Yuza:Miracletme11vn|Miracletme11vn]] ([[Yuza tok abaut am:Miracletme11vn|tok]]) 12:21, 24 November 2026 (WAT) 91ttppyq1ld32n2ns4kzart5wgoys96 Katigori:Igbo god dem 14 3718 38035 2026-11-24T10:10:22Z Jessephu 1537 Created page with "Igbo god dem" 38035 wikitext text/x-wiki Igbo god dem jrqqazk04a1nvip2k3eg3odc4u53qq8